text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Ghana wan tax anointing oil, holy water and miracle sticker sales3rd December 2018 Video, Holy Aruosa Church: Di Oba of Benin na im be di head of our church10th January 2019 Adekunle Gold and Simi: Five Nigeria celebs wey do secret wedding9th January 2019 Ghana youth attack church wey predict say National Chief Imam go die for 20193rd January 2019 Kano mass wedding: Why goment dey beg big men to marry more wives18th December 2018 Man wey marry two women at di same time14th December 2018 Video, Zainab Safiyanu: 'E dey pain me say Kano State no get single modelling agency'5th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Im say di vaccine dey important as di world don "reach limit" because current antibiotics no dey affect di typhoid bacterium again. |
Informate on di 2019 Presidential Candidates E promise to defeat Boko Haram (Islamist) dem wey dey plan to create Islamic state for fi northeast but recently di group don dey cause wahala for im re-election campaign because dia attacks neva stop. |
BBC Pidgin tok to some pipo for Imo State and dem tok say goment no dey do wetin dem suppose do, but dem wan collect money from pipo wey dey suffer. |
BBC News Ukrainian and Russian 15 May 2020 Plenti report of domestic violence dey wey women too dey guilty of. |
The Chelsea board should sit up in its run of affairs.— Unapologetic Igbo Boy ️ (@djelklassic) August 13, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Chelchit is such an annoying club. |
De rights group say deh tok for family for victims, witness, medical pipo and residents weh deh di describe security action. |
Kogi gov't go give N5million reward to catch killers Wia dis foto come from, STEFAN HEUNIS Wetin we call dis foto, Fulani herdsmen attack don kill plenty pipo for Nigeria and Ghana Kogi state government don announce plan to give N5million [$13,888] to anybody wey get information to help dem arrest di attackers wey kill people for Ojuwo Ajamàgbe, Dekina and Agbenema, Omala local government areas for di state. |
World Cup 2018: Moment wey drop jaw World Cup 2018: Pepper dem gang fans inside opening ceremony According to Madeira Island News, Ronaldo family bin ask for di change through di CR7 Museum, wey dey based on di Portugal island. |
Commissioner of Police Mustapha Dandaura tell tori pipo say na eight victims na im don die by strangulation for eight different hotels wey dem don confam come. |
For now, investigation still dey go on and di medical examiner go tok how e take die." |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Black market na common thing for Nigeria Fuel price cheap for Nigeria pass oda countries and di way crude oil price just dey increase dey go mean say smugglers go calculate say dem fit make more profit if dem carry di fuel wey dem suppose sell for Nigeria go oda countries. |
Dem must respect human beings and no behave like tax collectors. |
Bayo Osinowo: Senator Adebayo Osinowo AKA Pepperito die at di age of 64 |
Im join wit graduates wey get skills for engineering, computer sciences and infectious diseases. |
Akere Muna di tok with odas for see if coalition for opposition parties go komot", tori pesin for Akere Muna. |
Na only di Vice President don chop threat. |
Some pipo wey dey live for di state, wey di curfew affect tell BBC Pidgin say e no easy. |
Make money dey fly for air, say Wizkid show face and dem fit take eye follow for Internet. |
Another thing we de for inside dis tori Will Smith 'go release World Cup song' for Russia 201823rd May 2018 See 10 popular pipo wey Eminem don get gbege wit 'Diss tracks'10th December 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis kain passenger boat na im dem dey use on top River Niger River Niger na one of di two major rivers wey divide the north from southern Nigeria and e dey common to hear say boat sink or people die or loss for di river. |
Arsenal don beat Chelsea to win di FA Cup for di 14th time Willian don do 339 appearances for Chelsea aft aim move from Russian side Anzhi Makhachkala for 2013 for £30 million. |
Nigeria Dana Air: Back door fall as plane dey land. |
Hadiza talk say, some pipo addiction don bad sotey if dem try to stop di drug by demsef dem go die, so na only rehab be di ansa. |
Another thing we de for inside dis tori Salah don do award hat-trick after im win CAF African Footballer of di Year5th January 2018 Video, Mohamed Salah na BBC African Footballer of di year11th December 2017 BBC African Footballer of di Year profile: Mohamed Salah11th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you27 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
And for di speech after im come back di country from South Africa, na how to create job im talk pass. |
E tell local media say dem advise am to self-Isolate afta test result show say e dey positive for di disease but e come decide to visit one registration centre for im constituency inside Ghana industrial city of Tema, because e wan settle one problem for dia. |
Another thing we de for inside dis tori Plenty jolly as Wizkid perform for London30th September 2017 Musicians wey fight, settle and collabo like Wizkid and Davido25th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di United State wan cancel di programme wey give protection to more than 50,000 immigrant from Haiti. |
Na one of di four drugs wey dey di WHO Solidarity trial and di manufacturer, Gilead, dey also organise trials. |
Madagascar coronavirus cure - Wetin you need to know about di drink15th May 2020 Remdesivir and coronavirus: US Food and Drug Administration authorise Ebola drug for COVID-19 treatment - See wetin we sabi about am9th May 2020 Prophet T B Joshua, Apostle Suleman, Prophet Odumeje, Dr D K Olukoya dey 'climb mountain for Covid-19' - See how Nigerians dey react1st May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di surrogate born twins, boy and girl. |
Another thing we de for inside dis tori Leah Sharibu: Di last Dapchi girl dey beg Buhari to help free her27th August 2018 Leah Sharibu: 'My morale high wen I hear her voice' - Leah papa28th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Meanwhile, di Executive Director Projects of NDDC, Cairo Ojougboh, tel di committee say no money dey missing for di commission as all spending follow due process. |
Kemayou explain say life for some coastal woman for Kribi side depend for mangrove, so OPED di make de woman and population for know de importance for mangrove. |
Major General, James Myam, di Commander Army Headquarters Garrison say di attack happun for Abuja - Zuba Road wen di Muslim group bin set illegal road block. |
Dis year nominees na Medhi Benatia (Morocco), Kalidou Koulibaly (Senegal), Sadio Mane (Senegal), Thomas Partey (Ghana) and Mohammed Salah (Egypt). |
Many of dia youth don join Ambazonia freedom fighters. |
Libya: We dey investigate sell-sell of migrants |
Di tok plenti more afta di German team - di defending champions - crash out for di first round. |
TRIPLE HELIX Anat Cohen Tentet DANCER IN NOWHERE Miho Hazama HIDING OUT Mike Holober & The Gotham Jazz Orchestra THE OMNI-AMERICAN BOOK CLUB Brian Lynch Big Band ONE DAY WONDER Terraza Big Band 35. |
Kenya Election: Raila Odinga don reject result |
Di meteorologist dem say na because of rain wey begin dey fall for di country since beginning of February. |
We ready to go Supreme court". |
Another thing we de for inside dis tori Ministerial list wey President Buhari give Senate vex some APC pipo24th July 2019 Ministerial list: Dalung, Kachikwu, Ogbe, Dambazau fail to get nomination23rd July 2019 Ministerial list: Fashola, Lai Mohammed, Saraki get nomination23rd July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di few supporters wey dey there no get any smile for dia face. |
Di pesin wey be hold di record before na Fernando Torres. |
Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris Two brodas convert cassava waste to electricity for Ghana Na Olawale Ayilara do am. |
Some pipo dey even fast and change wetin dem dey eat make dia bodi ready well well. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Albert Einstein wey be genius get IQ of around 160 -190 Mr. Simons tok say wen im pikin dey grow, e hard am to dey play with oda pikin dem, and also im no get any interest to dey play wit toys. |
Empty bottles of gin scata for ground and some kain oda tins wey I no sabi. |
Im come later attend London School of Economics wia im get im B.Sc. |
RADARADA....... A post shared by Mercilicious (@realmercyaigbe) on Oct 8, 2018 at 9:12am PDT End of Instagram post, 1 Nollywood na proper film industry or runs industry? |
"I tink say I go just burn im leg so im no go fit pursue me. |
Edward Colston: Di Atlantic slave trade merchant statue wey protesters bring down for UK Fiona Equere 8 June 2020 Wia dis foto come from, PA Media Angry pipo wey dey protest provoke push down of Edward Colston statue for Bristol, for one city for southwest of England as protesters continue di Black Lives Matters march. |
Cosmic Crisp apple: New type of apple wey fit last one year don enta market |
Burkina Faso: Health workers pay protest na free treatment |
Economic Community of West African State (Ecowas) dey hope say di pipo of Ethiopia go take am jeje and hold bodi so dat peace, unity and stability go remain for di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Nnamdi Kanu: 'Why I no want pipo to vote on February 16'13th February 2019 IPOB don lose case against Nigerian Army26th January 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?33 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Mercy Chinwo Satisfied: Omemma by Mercy Chinwo, Udeme, No more pain, Kosi na some of di new songs4th July 2020 Dr Anu: Fed goment don arrest woman wey pipo accuse of fake bumbum operation3rd July 2020 Genevieve Nnaji: Di actor don join Oscar Academy afta Netflix hit from Nigerian Nollywood1st July 2020 Hushpuppi arrest video in Dubai make many wonder who be Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi wey police catch for 'Fox hunt 2' operation - See wetin we sabi27th June 2020 Lagos lockdown extension news: Second lockdown in Nigeria commercial city go happun? |
You no dey feel, you no fit love and you no get desire," she tok. |
Alaska Airlines CEO Brad Tilden say e pass through "background check". |
Before any fight boxers go enta training camp wia di plan na to lose fat and increase dia muscle to tone up. |
So, we enta street early mor mor today to torchlight di mata. |
Dis days women dey grow on top agriculture work, and e dey bring dem benefits. |
Im give imself passmark say im goment don recover "trillions" of naira from corrupt pipo, say di fight against corruption dey go well. |
How to save your 'Mother Language' make e no die |
She don disappear just like dat. |
ameroon Presidential Election: Constitutional council struggle with impartiality as e judge elections petitions 16 October 2018 Wetin we call dis foto, Clement Atanga, constitutional council president Court hearing begin Tuesday ontop petition against di October 7 Cameroon presidential election. |
Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Di leadership of di national assembly don order police, DSS to provide tight security on Wednesday Di workers wey dey under di Parliamentary Staff Association of Nigeria block all di gate wey pipo dey use enta di complex and even cut off power and water supply. |
Di 2020 budget of Lagos state big pass di 2019 budget of 874 billion Naira by 34%. |
Di filmmaker say because of di support wey im don get from pipo about di campaign im decide to do short video wey go show pipo how dem go fit do am by demself. |
Femi Falana say im get proofs to show say President Buhari dey eye third term |
Na true say too much sugar dey give cancer? |
Another thing we de for inside dis tori Winter Olympics 2018: Buhari troway twale give Team Nigeria9th February 2018 Naomi Osaka: di 20 years old wey make Serena Williams cry well-well11th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wike add say dem don arrange 18 luxurious bus wey go carry pipo go dia village so dem fit participate for di elections, come add say im don give order make di Commissioner for Transportation arrange di buses dem to carry pipo travel on Friday 21 February and bring dem back afta di elections free of charge. |
Agriculture minister for di kontri, Audu Ogbeh, bin tok for one conference for capital, Abuja, say neighbouring kontris no try at all di way dem dey allow smugglers cari illegal rice enta Nigeria. |
See more pictures from di scene: Wia dis foto come from, LASEMA Wia dis foto come from, NEMA Wia dis foto come from, NEMA Wia dis foto come from, NEMA Wia dis foto come from, NEMA Wia dis foto come from, NEMA Another thing we de for inside dis tori Video, Lagos Building Collapse: Poor materials fit don cause Ikoyi building to collapse1st November 2019 Lagos Island Building Collapse: Authorities don close rescue operation14th March 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
!— chukydyk (@chukydyk2) December 3, 2019 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Those Ronaldo fan boys claiming he deserves the award last year and virgil van dik deserves the award this year over Lionel messi I just hope you guys are now working for fifa pic.twitter.com/0c4K9VDZab— aexkingsley (@aexkingsley) December 3, 2019 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 YES C.Ronaldo is the best amongst the best. |
Simple explanation of dis fireworks wey explode like bomb dey here - Ammonium nitrate: Lebanon explosion in Beirut na 2700 tones of dis chemical compound blast damage di port - Simple explanation of dis fireworks wey explode like bomb dey here 5 August 2020 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Lebanon blast today Lebanon dey mourn afta one huge explosion inside di capital Beirut kill at least 100 pipo and injured more than 4,000 odas on Tuesday. |
Nigeria COVID-19 cases hit 6401 wit 226 new infections Na pipo mistrust for goment no make dem believe say di coronavirus dey real. |
Inflation:Prices of food stuff dey increase everyday because of di way and manner middlemen like transporters and wholesalers dey inflate dia market. |
"Even for village, na so so sorry, make e no do am again, no be say anybody go enta police station, even as Nigeria get law!" |
Dis year, di Eternals go introduce Marvel movie first gay character. |
Dis na wetin Adepeju Jaiyeoba wey be Nigerian founder of di Brown Button Foundation tok. |
I no fit believe am," na wetin im tok. |
Wetin we call dis foto, Kebbi na di fifth state wey go fit pay based on say dem get small number of public workers (Source: BudgIT) E fit surprise many pipo say Kebbi state follow for list of pipo wey fit pay. |
Abdul Razak wey be medical doctor and di governor of Zambezia na one of di pipo wey dey give backbone to di project. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Salisu Yusuf: Di film wey show as Nigeria football coach dey collect cash24th July 2018 Salisu Yusuf video: We go investigate wetin happen - NFF24th July 2018 Kwesi Nyantakyi don resign as Ghana FA President afta FIFA ban9th June 2018 Nyantakyi take Ghana money do 'tsaskele', release Special Prosecutor on am7th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Dem explain how Sinaga dey operate. |
Nigeria: lawmaker pickin don die after dem shoot am for London 'South Africa police dey kill Nigerians' Like so, like so, tori plenty of many Nigerian young pipo wey don die for London - at least nine cases wey dem report. |
Thank you Govt of Cameroon for upholding their right to asylum.#LakeChadCrisis pic.twitter.com/EuL4u5jBPj— Allegra Baiocchi (@AllegraBaiocchi) January 27, 2019 End of Twitter post, 2 For Goura, UNHCR say dia teams and partners start registration for de refugees. |
German champions Bayern and holders Real don meet 24 times in dis competition and each club don collect eleven wins each from all di times dem bin meet. |
Meanwhile, di union wey dey represent nurses for Zimbabwe don tell dia members to continue with dia strike upon say goment don bring out order to sack dem. |
But China na di biggest seller to North Korea, with $2.95b; other countries wey dey sell plenty market to North Korea include India ($108m), Russia ($78.2m), Thailand ($73.8m) and Philippines ($53.2m) Another thing we de for inside dis tori Japan: 'North Korea no get bright future'6th September 2017 North Korea nuclear test: South Korea don fire their own4th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 2019 election: 'Our mumu don do' - Sowore Another thing we de for inside dis tori Donald Duke say im go contest for 2019 presidential election9th June 2018 ‘Federal Gofment, investigate Rivers State Judiciary destruction’ - Gov Wike12th May 2018 Nigeria 2019 election: Which zone get di highest voters wey register?16th February 2018 1:20 Video, 2019 election: 'Our mumu don do' - Sowore, Duration 1,2010th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Tens of thousands of pipo enta road for different cities for di kontri to say Mugabe must to "step down." |
LC strike update: Nigeria goment, Labour still neva agree salary adjustment for minimum wage Dooshima Abu , Abuja 17 October 2019 Leaders of di Nigeria Labour Congress and goment representatives still neva agree salary adjustment for N30,000 minimum wage as di two no fit finish di mata on Wednesday. |
Slater bin tell BBC say im bin make £2,000 from di photo before Wikipedia come publish am for dia site for anybody wey want am, free of charge. |
As mama and grandmama wey I be, di tin pain me. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.