text stringlengths 21 14k |
|---|
Oga Lawrence recently take oath of office alongside di State govnor, Douye Diri on February 14, 2019. |
E dey cheap and fast for pipo wey wan avoid traffic, wey be big issue inside dey Lagos. |
Even the cheapest xmas light #200 naira no where to be found. |
Skip Twitter post, 1 [UPDATE] Video of damage inside the H&M at Sandton City, EFF members are protesting there. |
As una know, Pidgin na language wey people dey speak for many countries for West and Central Africa. |
Di average height of Japanese man dat time for 1900 na 157.9m (5 feet 2 inches) so Yasuke go don tall pass most of di Japanese pipo for di 16th Century, time wen pipo dey generally shorter because of bad nutrition. |
Abuja to Akure: Di tori dey make Nigerians hala for sexual violence & rape cases wey dey happun Faith Oshoko BBC Pidgin 2 June 2020 Wia dis foto come from, Twitter/@Danielfaitharts Tori of woman wey suffer abuse as she bin dey travel from Akure (south west Nigeria) to Abuja (Nigeria political capitla) make Nigerians hala for sexual molesters on Tuesday. |
Zainab family and well wishers wey don dey airport for long happy wella as dem see her afta four months wey she spend for Saudi jail. |
Another thing we de for inside dis tori Davido wan develop young artistes for Rivers State18th August 2018 Nigeria 2019 Elections: Why INEC wan re-design polling unit27th August 2018 INEC PVC deadline: Pipo like fire brigade13th August 2018 Nigeria: Plenti work still dey to ginger pipo to take election serious18th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
"Keep dem for inside poverty, come dey give dem small money - Atiku for Sokoto yesterday," she bin write. |
Dem talk say dat one fit be say government no wan make people get freedom of expression again. |
Mnangagwa be person wey people believe say get plenty money and im fit use dis one take enter power. |
Pastor Alfa dey face accuse say im join kidnap pikin plus accuse say im kidnap pikin. |
TVCCopyright: TVC Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
E say make Nigerians attack South African businesses for di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori How nearly seven million naira waka comot from Kano zoo? |
Another thing we de for inside dis tori Uhuru Kenyatta promise to unite Kenya for inauguration28th November 2017 Kenya election: Supreme Court say na Kenyatta win20th November 2017 Kenya elections: Odinga fit no participate5th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
"Di presido say im dey respond to demand by Nigerians to re-contest for 2019, come add say im wan first tell di NEC of im party to honour dem," oga Shehu talk. |
Oga dem from Nigeria Atomic Energy Commission and Russia government oil company, Rosatom na im sign di agreement for di two countries on Monday. |
Diabetes: Wetin e be and how you fit avoid am? |
ria flood 2018: Goment don give assurance to helep pipo wey flood don affect 19 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Buhari tok say e don approve release of three billion naira ($8.3 million) to buy medical and relief materials. |
Because of di bad-bad thing wey do Adolf Hitler for dat war, wey include di way dem kill more than six million Jews, di name no too common again for Germany after di war. |
"I pray to Allah for Alice and Leah make dem release dem. |
US Geological Survey talk say e pass 19 earthquakes wey do like 6.5 magnitude near di area wey di latest one don happen in like 100 years. |
Oga Dare before e become minister na investigative journalist and activist, just di kain pesin wey some fit feel say go tok well for dem. |
ommonwealth of Nations still dey relevant? |
Cleaning for offices, hospitals, shops and restaurants don increase. |
Dat quote from di minister of health, fit give idea of how di ministry under im watch, take waka for four years. |
Im say soldiers arrest di native doctor, wey im name be Tordue Gber, a.k.a. |
IMF - Nigerians dey poor dey go - IMF 1 March 2018 Wia dis foto come from, Nduka Orjinmo/BBC Wetin we call dis foto, IMF no gree talk ontop dis mata as Reuters use see am, but say dem go release statement on Friday 2 March Nigeria people dey poor more more, even though di country dey recover from recession. |
Di ministry don carry blood from 38 people from di local government take enter University of Ilorin Teaching Hospital, for di state capital. |
For 2014 wen im dey campaign to be Nigeria president, Oga Buhari say im certificate dey wit Nigerian Military. |
Shatta Wale: See how Ghana dancehall star propose to Michy |
Dis BBC story dem make am with helep money from Bill & Melinda Gates Foundation Another thing we de for inside dis tori Video, Di woman wey dey turn old tins to new one16th July 2018 Video, Meet di Ghana inventor wey make blocks wey go last 500 years20th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Buhari don close chapter of Nigeria electoral law amendment Opposition parties shake head as Buhari bone Nigeria electoral bill again Plenti Nigerians, especially opposition politicians don dey para since wey di president reject di bill for di fourth time. |
Another thing we de for inside dis tori World Malaria Day: Wetin be malaria and how we fit stop am?25th April 2019 How to show mosquitoes pepper, make dem run29th January 2018 Bees don pursue pipo from Plateau State village13th January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Method of attack For 2017, na 90 times Boko Haram use gun attack and di remaining 59 na suicide attack. |
Another thing we de for inside dis tori Presidential Media Encounter: 'Soli' questions, den top 3 sharp-brain questions Ghanaian journalists ask18th January 2018 Nigerians react to Senate 'die by hanging' sentence for hate speech5th March 2018 No monitor social media, Nigerians tell military25th August 2017 #ENDSARS: Nigerians protest on top police palava11th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Indian Flood: 'Na rat cause am' |
Messi don win UCL best goal Argentina Messi chop yabis for Copa America 2. |
Governorship Debate: Sharp facts you suppose know about Rivers State 30 January 2019 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Rivers State cultural dressing for women Rivers State na one of di obonge states wey dey di south south region of Nigeria and dem create am for 27th May, 1967. |
KADUNA Zaria Institute of Information Tech. |
I don meet wit some of di bandits; we done meet wit some of dia high commanders - one or two wey done repent-, dem sit down wih us not once, not twice," im tok E say di terrorists and bandits be one and di same. |
Di report tok say na 87 million pipo poverty dey wori for di kontri but goment for Nigeria condemn di report. |
Di President go also meet with Royal Dutch Plc, big oga Ben van Beurden ontop plans wey Shell and other partners get to invest $15b for Nigeria oil industry. |
Tins wey concern land dey take time as na big investment. |
Campaigners and political parties spend $3.2 billion for TV, radio and print media according to American sabi company Advertising Analytics. |
Group A: Atletico Madrid, Borussia Dortmund, Monaco, Club Brugge. |
President Donald Trump approve di do-me-I-do-you military strikes against Iran on Thursday before im change im mind, US media bin report. |
Im say: "dat $1 billion na about N359bn wey be about one month allocation for di 36 states. |
Another thing we de for inside dis tori Pete Edochie: See five feems wey di Nollywood actor play ordinary role6th November 2019 Video, "I don get plenti sexual advances for jobs. |
Golden voice Simi carry Best RnB Single award go house for her song 'Smile for Me' and Best Recording of di Year prize 'Joromi'. |
IG Idris talk for Friday 5 January 2018. |
Another thing we de for inside dis tori Teacher chop death sentence afta im beat im 14-year-old student die7th March 2019 Police don arrest principal wey tie and flog students dem for cross for Ogun State17th May 2018 Police arrest officers wey kill two suspects for viral video21st August 2019 Woman wey lock boy for dog cage flog am for Lagos tok why she do am15th August 2019 'No sex witout fight' - How dem dey change idea of 'man' for DR Congo2nd May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
President Akufo-Addo for di 2016 election bin promise say im go build dams for all di villages wey dey for di north. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Trump bin don talk about using dis drugs for Covid-19 One former top US health official bin don tok about di safety concern before. |
Dem also announce say dem don set up one committee wey go chook eye for job wey government workers dey do. |
Dis objection go make any difference? |
ye-bye to iPhone 7 with 256GB: Apple don phase am out 23 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, If people get plenty storage memory for dia phone, dem go fit dowload more apps, music and movies. |
#BigBrotherNaija: Why di show get plenti hype |
Peter Tabichi: Di Kenyan science teacher na di best teacher for di world |
For extra time Roberto Firmino score to make am 2-0 but di lead no last long. |
Im admit say im bin don dey drink for three days straight and im no even tink about di punishments of im actions wen im dey attack. |
Barrister Oreva Offeh wey be di school lawyer tok say she no go fit tok about di case. |
Di show host Ebuka enta di house on Sunday evening to tell di housemates say Biggie say make im remind dem say di eviction never over. |
E dey also torchlight wetin di party dey stand for and how dem go beta pipo life. |
"Wit di amount of money wey di federal goment don give di NDDC, goment go like see di result", President Buhari tok. |
Deputy director for SERAP, Kolawole Oluwadare tok say di goment of dis two state suppose do more to prevent dis collapse not to happun. |
PDP dey react to tok by the kontri minister of information and culture Lai Mohammed say dem get fresh evidence say Atiku get qweshion to ansa ontop di collapse of bank PHB. |
Based on logistics, BBC Pidgin look di 2017 Annual State Viability Index wey di Nigeria National Bureau of Statistics get to look how much moni states dey get from federal goment plus how much di states dey make by diasef. |
"Di truth be say I dey get on well with dis group of players and if I need to help I go helep. |
Mami weh bullet also hit her dey for hospital. |
De queen, weh de di callam for Nso 'Wirntoh' bi don old and sickness of old age add ontop so de pikin dem including de princesses bi di care for dia mami. |
Another thing we de for inside dis tori Jesus Is king: Kanye West disappoint im fans again25th October 2019 Kanye West wan take im Sunday Service go play for Coachella - but wetin e be?2nd April 2019 Kanye West dance to Wizkid and Burna boy songs for Uganda14th October 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Ibrahim yan say e chop dinner with im brother around 8pm, before di chief comot go im house, hours before di whole tin happun. |
E come dey take am to ginger am for im music career, but na im parents na im carry am come start treatment to stop di habit and e don reach five months wey e neva take am and e hope to kontinue to stay clean. |
Di people wey contest di position na deputy president, Cyril Ramaphosa, and former cabinet minister Nkosazana Dlamini-Zuma, wey be President Zuma former wife. |
Im add say INEC staff and police dey ground dey do dia work, wen di fire start. |
'2nd August 2018 1:36 Video, APC mass defection: 'Maybe price of rice go reduce', Duration 1,3626th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
End of Facebook post, 1 John Mahama for Facebook video inside declare say he want return as NDC flagbearer so say he fit contest di 2020 elections. |
Atanga Nji say as of now, de security situation bi under control but tell administrative authorities and security forces for bi alert. |
"Rest in power Craig," LL Cool J bin tweet. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Trust social media users no waste time begin add dia own. |
Florida shooting: 17 people die for school attack 15 February 2018 Wia dis foto come from, Joe Raedle/Getty 17 people die after gunman open fire for one high school for Florida, United States. |
According to di official results Mr Chakwera, wey claim say e win di election, score 35.4% of di vote as di flag bearer for di Malawi Congress Party. |
But e get some questions wey still need answer. |
Economic Freedom Fighters, wey be political party group wey comot from ANC, follow her type of politics and dem don become di third biggest party for South Africa. |
Di name of di group na JINIM, wey be joinbodi of jihadi militants. |
"I try tell dem say I no touch anybodi, but nobodi want hear word and na im I take off. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, France dey for League A1 with Germany and Holland Dis new competition get promotion and relegation inside, di four group winners for League A go play di UEFA Nations League finals for 2019. |
Another thing we de for inside dis tori Indian woman divorce husband because dem no get toilet21st August 2017 India: Supreme Court ban instant divorce22nd August 2017 India: Jet Airways suspend two pilots wey fight as dem dey fly4th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
That stage looks like an advanced garage location. |
How pickin cry dey affect mama Oga Garba say dem collect six boys and one three-year-old girl from di hand of di suspects, and now dem don send di pickin dem back to dia families. |
She deserves the same treatment and punishment as him.— Ratchet Saturn Boy (@AmbitiousHaedyn) March 25, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Bill Cosby and cardi b on their way to drug people pic.twitter.com/8BPzRaTQN6— follow my ig @vibewmir (@gunnasbackrolls) March 27, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Isn't Bill Cosby in jail for the same thing Cardi did?#SurvivingCardiB pic.twitter.com/9jYNrNT5mB— Precie (@Raisibe_P) March 27, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Trying to make American media see their hypocrisy in Johnny Depp vs amber heard and Bill Cosby vs cardi B#SurvivingCardiB pic.twitter.com/I10jAYDimq— Emperor (@prof_gege) March 27, 2019 End of Twitter post, 5 Odas for social media dey defend Cardi B say she dey open and transparent. |
Another thing we de for inside dis tori Five cities wey no safe for women16th October 2017 Sexual Harassment: Women wey accuse Donald Trump feel say dem don forget dem4th November 2017 Female artists dey use art exhibition to celebrate oda women13th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
If you dey for town or city, e fit be di building wey tall pass. |
Another thing we de for inside dis tori George Floyd: 'Black lives matter' deaths wey shake America27th May 2020 John Gboyega: Star Wars actor racism claim on George Floyd death, oda major moments wey shake world pipo28th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
NIS tok-tok pesin Sunday James tell BBC Yoruba say immigration workers go begin shine dia eyes well well for airports and dey use more thermometers to check passengers. |
Why ACPN reject Oby Ezekwesili #BBCNigeria2019 Di ACPN candidate say she dey step down to join hands wit oda candidates for Nigeria wey go form alternative party wey go fit stand head to head wit di ruling All Progressives Party (APC) and main opposition, Peoples Democratic Party (PDP). |
For programme for national station, Actualite Hebdo, deh ask Jean de Dieu Momo why Maurice Kamto Presidential weh e loss no fit accept results for 2018 elections. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.