text
stringlengths
21
14k
Dis incident na one inside di plenti cases of robbery, kidnapping and insecurity wey don happun for Rivers State recently.
Di students suppose start exam today, August 6 but di school authorities say na till August 19 dem go resume.
Another thing we de for inside dis tori Companies dey use 'race advert' deceive people?10th January 2018 Nivea new advert dey 'racist'?19th October 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,15one hour wey don pass 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
BBC Pidgin dey work ontop one report wey go torchlight a report di information from di joinbodi from Netherlands, di Ghana Geological Survey Authority on the mata of safety, and evacuation of residents.
Dis na foto of some celebs wey kill am for di red carpet.
#shoutout #londonmetpolic @london_police_department for prompt action.
FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ugheli boil Anger as Naira Marley, Teni, Wizkid, Davido, Nigerians provoke for SARS brutality Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols Di claim for Delta State town of Ughelli be say SARS bin stop di young man as im dey drive come shoot am for im head.
Di Housemates bin stay awake for night to practise dia music drama.
He say im dey vex wit di way wey Oga Trump take handle di protests.
Primary and secondary schools may tentatively be reopened by 21st of Sept.
ameroon market don burn again damage cargo but no man die 16 March 2019 On di evening of Friday, 15 March, fire catch for Congo market for Douala, Cameroon economic capital, and damage plenti cargo weh e fit reach plenti millions but no man no die.
Winter Olympics 2018: Buhari troway twale give Team Nigeria Di Olympic Athletes from Russia (OAR) win dia first medal as Semen Elistratov win di bronze.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Other people wey dey vex on top di matter include elders of Benue State like Paul Unongu, Chairman, Northern Elders Forum, who talk say if government no fit protect di people, den dem go form dia own security.
Im dey make wetin dem dey call 'fancy coffins'.
Wetin we call dis foto, E neva too tay wey authorities seize 283 trucks wey cari illegal petroleum products Army tok tok pesin, Col. Aminu Illiyasu tell tori pipo as e show dem di depot wia di 16 trucks dey load do illegal products say dem get Special Anti-Bunkering unit wey dey work for both land and water.
Na fake tori you dey read?
Wia dis foto come from, @HMKemiAdeosun Wetin we call dis foto, Kemi Adeosun become Nigeria Minister of Finance for November 2015 wit dis same certificate, according to Premium Times Anoda pipo wey go see dis as victory na those wey don dey call for Oga Buhari to stand by im tok of 'zero corruption' and sack Adeosun.
India ruling Bharatiya Janata party (BJP) tok dia own against di petition, dem say adultery suppose remain as criminal offence.
Another thing we de for inside dis tori Mimi Mefo: Goment don free Cameroon journalist weh deh lock10th November 2018 Mimi Mefo: Cameroon goment explain why dem lock journalist for prison9th November 2018 Mimi Mefo: Authorities treat journalist like armed robber - President Cameroon Union of Journalists8th November 2018 Mimi Mefo: Freedom of speech still dey far for my kontri2nd November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Lionel Messi birthday: 10 special moments for di Argentine footballer24th June 2020 Lionel Messi Barcelona FC team training fotos10th September 2020 Messi transfer news: Which English team go fit Barcelona captain best?31st August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Hyginus Omeje/Facebook Wetin we call dis foto, Hyginus Omeje Di reason why Africa still dey rank high for dis kain deaths include bad road network & signs, bad behaviour like drink-driving, make drivers dey disobey traffic law, make drivers dey use phone for road, bad motor wey no get good brakes and oda safety equipment etc - Hyginus Omeje, wey be sector commander for Nigeria Federal Road Safety Corps tell .
BBC tori pesin Umaru Fofana nack di tori put for Twitter dis early momo.
Wia dis foto come from, Twitter/@kwaragovt Wetin we call dis foto, Kwara State Governor AbdulRahman AbdulRazaq send names of those wey im want to dey im cabinet Miss Kolo still dey do her National Youths Service Corps programme for Jigawa state, where she dey teach for Model Boarding Junior Secondary School Guri.
E biggest achievement na im song 'Fierce' wey dey for MTV BASE Top ten charts for six months.
Lagos no dey new to tori of building collapse.
Sabi pipo say na President Donald Trump plan to use immigration control as key element for im re-election campaign in 2020.
Another thing we de for inside dis tori CJN: Bukola Saraki want President Buhari to reverse Walter Onnoghen suspension26th January 2019 Ibrahim Tanko Mohammed: Wetin you suppose know about di 'Acting Chief Justice of Nigeria'25th January 2019 Walter Onnoghen: Buhari no get power to comot Chief Justice - Olisa Agbakoba25th January 2019 Onnoghen: Atiku, Nigerians react as Buhari suspend Nigeria Chief Justice25th January 2019 Walter Onnoghen: Buhari don suspend Nigeria Chief Justice, appoint anoda pesin25th January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Ghana cedi dey fall like 'mango' against US Dollar, minority predict worse by end of year4th July 2018 Ghana President Akufo-Addo sack Electoral Commission Boss den two deputies28th June 2018 Ghana President hammer ministers den appointees plus travel ban24th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Boko Haram news don be like ritual - Bisi Deji Dolutile, Editor Punch Wetin we call dis foto, Punch frontpage on Monday cari Buhari and im vice Osinbajo campaign foto "Tori pipo dey cover Boko Haram story well well, but di tin be say di kasala don too dey happun for years and now e be like say pipo don too dey hear di news sotey e be like say na 'ritual.'
Di journalist wey yan with BBC Hausa service and say im life dey at risk dat na why e still dey hide even though Council for di Protection of Journalists (CPJ) dey aware of im situation.
End of Facebook post, 1 Di Nigerian Police don call di protest across di kontri on August 5, 2019 treasonable offence.
One month afta, di ban still dey, Sandra and her co-riders no come get any means of livelihood.
Even when deh stain dia uniform ah di helep for tell dem say na natural tin, deh no suppose for shame, e add.
According to di US State Department Tillerson visit na part of plan for di US to get strong partnership with governments and people for Africa.
'Herdsmen' don kill two priest and 13 worshippers for Benue State 'If priest pay kidnapper ransom, nobodi go safe' tori pesin for Nigeria capital, Abuja, Dooshima Abu, report say Catholics for dia no care about di early morning rain, dem still come out plenti to do di protest.
Onnoghen: Atiku, Nigerians react as Buhari suspend Nigeria Chief Justice
Di head of di National Elections Commission (NEC), Jerome Kokoya, bin tell BBC say dem suppose announce di first result for 11pm for election night, but dat time don come and go, and still di result never come out.
"Di small increase between September and October na sake of di increase in food inflation, wey come about sake of increase in price of cereals, rice and fish.
"I go carry am for mind", Trump tell tori people for cabinet meeting.
Di lines of people wey wan buy fuel don come down too.
For di 60s and 70s, wen di kontri bin dey under military rule, we-no-go-gree pipo bin shave dia hair for public.
E add say im like to dey discuss sexual mata.
Another thing we de for inside dis tori How Kano wan fight drug abuse from now14th December 2018 "Di reason why I wan give my money to my cat 'Sweety' afta I die"11th September 2018 Kano mass wedding: Why goment dey beg big men to marry more wives18th December 2018 Five ways to better health for 20182nd January 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?29 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Dem don start to find the people wey don miss since di accident happen.
So make pipo get confidence for Cameroon justice.
Pipo come togeda to help di family of di pesin wey die to mourn.
Di waka no work for Owerri, Abakaliki, Awka and Umuahia as pipo just dey waka dey go dem business.
Happy Christmas: Christmas celebration for Elegushi in Pictures 25 December 2019 We enta Elegushi beach to see how pipo dey take jolly dia Christmas and dis na some of di best fotos.
contact Kano State Police tok tok pesin SP Musa Majia wey say dia job na to protect life and property so dem no go allow some pipo take advantage of situations to create problems.
'Fame' For 2011 Mr Messi bin apply to trademark im name with di European Union Office for Intellectual Property (EUIPO) but dem deny am on top say 'Massi' and 'Messi' resemble each oda if pipo wan call di names.
How Lagos dey cope with big population Why dirty full road for Lagos?
rince of Wales arrive for Ghana for five-day visit 2 November 2018 Wia dis foto come from, Joe Giddens Wetin we call dis foto, Di Prince of Wales; Prince Charles be di Head of Commonwealth Prince of Wales; Prince Charles, den en wife Camilla; Duchess of Cornwall, arrive for Ghana on Friday for dema five-day visit which dem want take celebrate relationship den values wey exist between United Kingdom (UK) den Ghana.
She find out say she get three spirits wey dey live inside am.
oronavirus: Ernest Boateng lose im pregnant wife to di virus Dem no support media player for your device Coronavirus: Ernest Boateng lose im pregnant wife to di virus 20 June 2020 Mary bin dey work as nurse for di Luton and Dunstable hospital for Bedfordshire, England.
"Why dem dey mislead our client and pipo for public with dat?
Nigerians react to Davido and Chioma 'introduction' Davido: Nigerian celebrities and expensive gifts Davido bin don confam for tweet last year say dem bin don dey date for five years wey prove say she bin full ground when im born im two pikin, IMade and Hailey.
Di country dey try maintain im plane dem even as dem dey face palava ontop di nuclear programme wey dem dey do.
Na wey di rapper dey always call imsef fashion designer.
"Members of dis clubs must also comply wit di established Covid-19 protocols or risk anoda closure.
Which work dey happun to find treatments?
Christie reject am, say di sale dey perfectly legal.
Drake no waste time to post picture of Tekno inside Drake studio for im Insta story.
Video show as people gather, dey watch as officials from di Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) dey work to make sure say people no dey trapped inside di area.
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you36 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
We need good pipo evriwia to join us.
Dis one dey make dem to dey gum-gum and stiff and also make dem trap for small vessels, wey dey block blood from reaching different parts of di body.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ronaldo don port enta Juventus while Zidane still dey holiday CR7 don carri goals go Juve?
"Recovery operation by LASEMA and other government agency dey go on."
Wia dis foto come from, JUNG YEON-JE Wetin we call dis foto, People for South Korea dey fear wetin dis nuclear mean for dem.
She say even wetin Omashola dey tok concerning di 'shower scene' na lie because she wear swim suit inside dia and she no dey naked, so why Omashola go come troway condom give her and encourage her to knack if want to.
Jogging woman wey dey always poo-poo for somebody dormot
Tori be say tariffs for cars gatzs fall to allow oda Africa kontries to enta di free market wey go also allow export of cars to Nigeria.
"E get one of dem, wen we calm down come ask am, e come say na dry cassava leaf e take wey make an high.
Im say di pipo wey dey yab am and oda influencers just dey misyarn anyhow even though na correct thing im dey yarn.
Disney do di World Wide Premiere for di iconic feem on Tuesday and plenti pipo jolly as Beyoncé release new song wey go dey di new movie wey she call Spirit.
Di nine-time African champions na di only nation from di continent wey don qualify for every tournament since dia introduction for 1991, and di players still dey face barriers for house.
For 2007, Sara-Jayne need help to overcome her drug and alcohol problem.
Since many states for Nigeria restrict movement to take stop di spread of coronavirus, social media don full for report of alleged robbery attacks, particularly for Lagos and Ogun states.
How FIFA fit handle Nigeria if true true goment force NFF presido to resign Ghana Football Kwesi Nyantakyi don waka Nigeria don escape Fifa ban as goment recognise Amaju Pinnick Tori be say Pinnick say dis na di last time im go run for office for di kontri.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Met A post shared by Casandra (@cassie) on May 7, 2018 at 8:53pm PDT End of Instagram post, 1 More tweet and memes still come from odas wey dey shock on top how di relationship take end.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Although di announcement tok about di celebration of Democracy Day for future on June 12, e no dey clear weda dem go also shift inauguration day too go June 12 for future .
Dis new visa counter wey dey tier rubber so, na part of di 'Life in Abu Dhabi' plan wey go make tourists get sweet experience and go also attract more visitors come di United Arab Emirates capital.
Na man and woman dey involve wen pikin just come dis life, so na man and woman suppose get leave from wia dem dey work", Sam Ejiwunmi tok.
"My advice from time don be say make pipo no put plenti moni for di tin.
Royal baby: Duchess don born baby boy
As things be so, di FCO don cut serious warning give British citizens wey wan travel go Delta state say, ''serious risk of kidnap dey possible."
Skip Twitter post, 1 I don’t normally address things as I have dealt with random accusations my entire career but after talking with my wife and team I have decided to speak up on an issue tonight.— Justin Bieber (@justinbieber) June 22, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Rumors are rumors but sexual abuse is something I don’t take lightly.
Football world governing body, Fifa, wan also use di system for next year World Cup.
Some don carri dia own moni find way reach Europe, dey dream of international career - only to trap witout moni or hope.
But no e nova bi clear, if e dey fain, how e cope for two days and plenti kweshions weh deh nova get answer.
Governor Wike say di complete lockdown for di two biggest local goments for di State na because na dem get di highest population for di state, so dis na to protect Rivers pipo from di coronavirus disease.
Police dey find who stab MC Oluomo Who be di Babajide Sanwo-Olu wey wan pursue Ambode for 2019?
E add say di state dey very 'anxious' to start dis rapid testing.
Culture Minister tell national station say de challenge na for make sure say de performance for museum di beta, for put value for how de place di work and de patrimony for de place.
Dis na why Doyin dey protect and take care of dem.
Vice President of di Republic of South Africa Ramaphosa defeat former cabinet minister Nkosazana Dlamini-Zuma, wey be Mr Zuma former wife, after long voting wey enter 2 days.
pic.twitter.com/64Ig3ohbIt— ‏ ️️️️ ‏D (@DWTQ) August 13, 2018 End of Twitter post, 1 President Weah, na di only Africa wey dem don name World Player of di Year and im retire from football for 2003 to enta inside politics.
Sanusi dey lik to dey tok about social issue and to dey empower women.
Round of 16 Zimbabwe vs Tanzania.
Wetin we call dis foto, Di tap dance na di dance dem change from di Ikpiri dance with leg beads Yibo Koko wey be di creator and director of di dance tell say Seki na to show di world say no be only violence and poverty dey Niger Delta but dem get rich cultural heritage wey fit stand any wia for di world.