text
stringlengths
21
14k
Dis dey come afta Nnamdi Kanu make appearance for social media.
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa PDP primaries: Douye Diri don win governorship ticket for di state4th September 2019 Bayelsa news on supreme court verdict today: Now wey David Lyon don waka, see wetin go happun for di State13th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli b...
Watford miss chance for di two halves, while video assistant referee (VAR) rull out Liverpool Sadio Mane header for offside.
pic.twitter.com/wb4jPcYUZq— LEFTY (@Telmon_Maluleke) December 6, 2017 End of Twitter post, 5 Rule 6: Take permission before you invite anoda member enta di group Come, e make sense to invite 30 pipo come your house come padlock dem for inside one room just like dat?
Dis kain advice good for pipo wey get plan to return back to wia dem dey come from.
Nigeria: 'Shell dey for back of Ogoni palava'
This is unbearable and we can't be asked to continue to bear it".#JusticeForWazizi pic.twitter.com/gMPxIU0AXe— Mimi Mefo Info (@MimiMefoInfo) June 3, 2020 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Cameroon court don suspend 'Miss Cameroon'24th January 2018 Cameroon prison riot: Group say security t...
See latest you need to know4th September 2020 Nigerian schools resumption date and private universities concerns as FG okay reopening of schools4th September 2020 BBNaija Lucy and Nengi fight: Toyin Lawani and Bobrisky react to eviction night roommate quarrel afta voting for Big Brother Naija housemates 202010th August...
Abike Dabiri-Erewa, Chairman/CEO, Nigerians in Diaspora Commission (NIDCOM) has demanded that justice must be served...#Thread pic.twitter.com/L44UqWDcd7— Nigerians in Diaspora Commission (@nidcom_gov) August 24, 2020 End of Twitter post, 1 Tori be say na about 120,000 students from different parts of di world dey go s...
National Agency for Food, Drugs Administration and Control (NAFDAC), wey dey control drugs and food mata for Nigeria, say di company dem na Emzor Pharmaceuticals Industry for Lagos, BIORAJ Pharmaceuticals Limited for Kwara state and Peace Pharmaceuticals Limited.
"As e dey for tradition we di give part for ancestors, small billi-billi and chicken," de Toupouri man add.
How INEC put coma for my wedding INEC don promise to take proper care of corpers during election "Na eight of us dey inside di car.
One official for Nganzai province also confam di incident.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Government want jail over 2 million sake of TV license fee2nd January 2018 Ghana government turn 'mumui' over Guantanamo detainees10th January 2018 Teachers for Ghana don do nationwide strike3rd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boi...
INEC dey employ workers for 2019 election Tailors, agberos, musicians and odas wey go want make everiday be election for Nigeria One corper wey no gree say her name tok say for Lagos dem put dem for inside classes make dem sleep.
Na wit iron hand im bin take rule Nigeria and plenti human rights wahala full im goment.
For November, di Acting Director, Defence Information, Brig.
I wish say pipo for my street go behave normal with me, na my uncle get am no be me, i don call one elderly man for my area make e tok to dem."
"Di AFN seriously condemn di undemocratic and demonic actions of di author of di document.
She bin dey campaign make dem ban landmines for di kontri wen she visit dem for 1997.
ria: Court don sack Kogi Senator 13 June 2018 Wia dis foto come from, Nigeria Senate/Twitter Wetin we call dis foto, Afta PDP give oga Aidoko di party flag bearer im challenger, Isaac Alfa go case to challenge di mata say im wan make court cancel Aidoko election.
Ogun state government declare free education for primary and secondary level 21 September 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@dabiodun Ogun state goment don declare free education, suspend all di money wey students dey pay for both primary and secondary school for now.
Another thing we de for inside dis tori Sisiku Ayuk Tabe, oda Ambazonia leaders don land for Kondengui prison awaiting trials Cameroon goment don transfer Sisiku Julius Ayuk Tabe & nine oda Ambazonia leaders go Kondengui Prison23rd November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours w...
Manchester United confam di Sanchez transfer for social media video.
Dem say dem get new ideas wey go boost di economy for di state and bring foreign investors so dat Delta State go be di industrial hub for di kontri.
Still from di analysis, di Chinese Centre for Disease Control and Prevention find out say di death rates dey low for those wey dey under-30, wia dem record only eight deaths in 4,500 cases.
E pass 84 of di cows and bulls wey just die troway like dat for Tuesday night after lightning bin hit dem during storm.
Di 29-year-old join Everton from Aston Villa for £7m for 2016 and tori be say im dey leave for over £25m.
ameroon secessionist: Lawyers di try get court hearing for Abuja 22 January 2018 Wia dis foto come from, Sisiku Ayuk/Facebook Southern Cameroon leaders nova yet tok with dia lawyers.
Dem say aside say di pikin go get problem wit im mind, to dey hama your pikin na green light wey you dey give am say violence dey okay.
Morocco Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Man and woman no fit hold hand for public for some Muslim kontris Dis African kontri no dey let man and woman hold hand or kiss for public.
Tanzania (wey Zanzibar join) ban am totally for 2006.
Afrika imepoteza mmoja wa viongozi Jasiri, Shupavu, Mwanamajumui wa Afrika na aliyekataa ukoloni kwa vitendo.
And e be like dia head fit dey dia.
Even dia neighbours wey dey seriously fear di man also go police.
Africa neva win one match for di 2018 World Cup as Egypt and Morocco don loose dem first match.
The wedding would actually be like a shutdown concert!
Another thing we de for inside dis tori Video, Jurgen Klopp: Liverpool coach join fans to sing afta dem lose to Real Madrid28th May 2018 Champions League: Ukraine pipo dey give fans free house15th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Mee...
Im wish "speedy recovery" to other teachers and students wey still dey shock over di bad matter.
Students dey pay homage to am before exams for good luck.
Wia dis foto come from, MMM Wetin we call dis foto, MMM claim say na epp dem dey epp pipo and na greedy pipo dey spoil business for dem Many pipo all over di world including Ghana, Kenya and Nigeria wey follow do di scheme lose millions, wey di k-leg of di business begin show for 2016.
Officials say most of these illegal migrants overstayed dema 90 day period which be permitted for ECOWAS passport holders Another thing we de for inside dis tori One person confirmed dead for Ghana after gunmen attack NDC Ashanti Regional Office18th February 2019 "You no fit cook jollof, elections turn fiasco, so what ...
Nina Mbunwe: Ma mami first shock say ah bi naked model but na ma number one fan
Na here Beyoncé sef bin grow up.
Shortlisted for di John Llewellyn Rhys Prize 2009, for The Thing around Your Neck 42.
Clock wey dey use computer engine go change by imsef when di day reach.
Cardiff bin break record sign Sala for £15m and im suppose start training last month.
Yesterday alone, Police rescue two Canadian girls who dem kidnap last week wey dem arrest 5 Ghanaians, 3 Nigerians over de arrest.
Dr Anu and her company don trend for social media many times over di last two years when pipo go comot to accuse am say di cosmetic surgery she do ontop dia breast or bumbum come make dem worwor, or cause dem serious injury.
Military also attack di house of di Islamic Movement of Nigeria leader Ibrahim El-Zakzaky wia dem kill three of im sons and arrest him and im wife.
Speaker of di House Femi Gbajabiamila wey hail Onyema for im love for di kontri say dem don recommend am for recognition.
Another thing we de for inside dis tori Minimum wage: President Muhammadu Buhari don lunch technical committee9th January 2019 ASUU strike: Why Nigerian university students no dey quick graduate9th January 2019 Buhari hand over im campaign to Tinubu as e no fit face Nigerians - PDP8th January 2019 President Buhari Inte...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 19 people don save for Lagos boat accident Di boat capsize for Oworonshoki, Lagos after e jam another wooden boat wey dey inside water10th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di youn...
Oda pipo fit call dis theory rubbish, but me I believe am.
Tolulope Arotile death: Air force release investigation report and full details of di last moments of Nigeria first female combat helicopter pilot Dooshima Abu , Abuja 19 July 2020 Wia dis foto come from, Alamy Wetin we call dis foto, Flying Officer Tolulope Arotile wey die inside road accident Nigeria Air force don re...
For statement, police say dia investigate show say true-true Traffic Warden GII Idoko Sunday and Traffic Warden GII Katdel Dabit get hand for di death of oga Jumbo and na wetin make di force sack dem before di charge.
Omeruo port to Leganes sweet am for belle La Liga don di train Cameroon league coaches Referee wey collect $100 bribe chop ban Di 28-year-old dey expected to remain for hospital for few days for further observation.
Wia dis foto come from, AFP But Ghana constitution talk say di Speaker suppose enter if di President or im vice no dey ground to do dia work.
Ricin na something wey dem dey produce by processing castor beans.
Simple8th March 2018 Chimamanda Adichie dey vex say Hilary Clinton use 'wife' for her Twitter bio23rd April 2018 Chimamanda Adichie don talk about her sexual abuse wen she bi 17 years20th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di yo...
Countries like Cameroon wey dey try control di number of refugees wey dey enter dia country get right to control di presence of people wey no belong to dia country.
Car crash for London no be terror attack
Sabi people wey be experts say Sunday test be like di biggest and most successful nuclear test by North Korea; e be like North Korea want show say dem fit make nuclear weapon.
Wia dis foto come from, Baddosneh/instagram Na just dis month Olamide drop tear-rubber single wey im call "Science Student" and e don face plenty wahala for social media because of di song.
As goment order say make all schools close for March 26, most schools rush di second term examinations and for April wey dem suppose resume, most of dem resume online to engage di children.
Hashtags like #Endsars don trend several time sake of dis mata.
"Night be quiet, no gun shot for ma quarter, but things dem slow," Paulette kininla résident for Nkwen tell .
Fruits and veggies wey dem use chemical ripe boku for market - Nafdac Why Nigeria lawmakers dey torchlight medicine wey get 'body parts' from China NAFDAC tok say, ''dis fish get one kain poison inside e bodi wey fit make pesin wey chop am sick wella sotey e fit kill am''.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis no go be di first time Will and Jad Pinkett Smith dey face di question of weda dem dey open marriage.
Add dis wan to di six Emmy Awards di show win for e second season for di September Emmys and you go see say dis na really good season for dem.
Another thing we de for inside dis tori President Akufo-Addo order for arrest of GFA Chair over fraud22nd May 2018 Kwesi Nyantakyi don resign as Ghana FA President afta FIFA ban9th June 2018 Football: Why FIFA Fit Ban Sierra Leone15th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours ...
Mr Obi say Nigeria go great wen dem get leaders wey sabi.
Di final group dem Group A (Casablanca) Morocco, Guinea, Sudan, Mauritania Group B (Marrakech) Ivory Coast, Zambia, Uganda, Namibia Group C (Tangier) Libya, Nigeria, Rwanda, Equatorial Guinea Group D (Agadir) Angola, Cameroon, Congo Brazzaville, Burkina Faso Another thing we de for inside dis tori Morocco go replace Ke...
Umbrella na di logo of PDP and APC dey use broom.
Inside 2015 unrest inside di cities of Johannesburg and Durban claim seven lives as immigrants na im jaguda pipo begin hunt down and attack.
There’s something in us that wants to have a say in our affairs.
Di STS na investigation team wey dey important well-well to di operations of di IGP Monitoring Team.
Skip Twitter post, 1 George Weah should be ashamed— Damilola Jabar (@jabarzee) September 12, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 George Weah is a major disappointment.
Another thing we de for inside dis tori Headies 2018: Wetin fit make live performances make brain for Naija?7th May 2018 Top music collabos wey fit happen for 20181st January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Me...
Chibok girls: Na only 15 still dey alive - Ahmad Salkida Im say most times tori pipo dey depend on press release wey Nigeria military cari comot and na wetin dem tell dem na im dem dey publish for paper, instead of to go find out weda wetin dey press release na so e true true happun.
Michy Batshuayi: Borrusia Dortmund don sign di Chelsea striker on loan
Dis na di 21 edition and dem go play am for 12 stadiums, across 11 cities.
End of Facebook post, 1 Ghana: 'No jobs for girls with bleached skin, stretch marks' Ghana Drunkards association wan 'create jobs' Wia dis foto come from, FACEBOOK Wetin we call dis foto, Talk-talk full social media sake of Martin Amidu in nomination Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on Faceboo...
United Nations too carry message Michel Sidibé wey be di Executive Director of di United Nations agency on top AIDS (UNAIDS) say dis na day wey "we look back to remember our family members and friends dem wey don die from sicknesses wey AIDS don cause, and we suppose take time show we support for those wey dey live wit...
Xenophobia: South Africa High Commissioner to Nigeria say na 'jaguda pipo' dey attack foreigners
Indonesia volcano: Bali airport go dey closed 28 November 2017 Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Thousands of travellersdon hook for Bali because of di airport wey close Indonesia don say di Bali airport go remain closed as ash from volcano on top Mount Agung continue to dey blow over di ...
Wia dis foto come from, CRISTINA ALDEHUELA Wetin we call dis foto, Ghana President Nana Akufo-Addo President Nana Addo Dankwa Akufo-Addo launch di Ghana Post GPS software for October wey be part of government promise to grow Ghana economy.
Dan Mallam say to show how confident di pipo dey, dem start di attack around 4pm and continue till after 8pm, killing both young and old pipo.
See wetin dem be - Kim Yo-jong: Kim Jong-un don give im sister 'more responsibilities' - See wetin dem be 20 August 2020 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Kim Jong-un and Kim Yo-jong are said to be close North Korean leader Kim Jong-un don hand down more responsibilities to im aides, including im ...
I no get money but I want justice.
But according to EC Chairperson, Jean Mensah, what de minority NDC dey talk be lie sake of dem no discuss dis matter.
Innovators: Africa 'game changer' inside fight against malaria Alfonso Daniels Kitgum, Uganda 25 August 2018 Wetin we call dis foto, Brian start to dey work on di Matibabu device say four years before now afta e suffer malaria plenti times.
Denrele on QTMPY: Marriage, pikin and gender
Psychologists for Michigan State University tok say so you go learn from mistake, e go help you to believe say intelligence na sometin you fit develop.
Oga even try hide di picture of am with di singer for im Instagram.
Coronavirus: Pope Francis test negative afta Ash Wednesday worry
We need to helep dem in that period and to remind dem say no be only dem e dey happun to.
Meanwhile, Amnesty International and Human Rights Watch (HRW) don call for independent investigation into di blast.
Nigeria is so backwards that it hurts.— Sammie (@Adonis4all) April 17, 2018 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Police don reject last position for world ranking11th November 2017 Nigeria: Police don respond to #EndSARS4th December 2017 State Police: "We support wetin vice president ...
Godwe Mana Didier, Manasse Djakobei Johnathan regain freedom because deh just do follow - follow, di watch as odas bin di kill, Barrister Sylvestre Mben bin tell .