text
stringlengths
21
14k
Dem don dey host online church service with families dem wey go wear dia Sunday best and sometimes head of house go collect offering wey dem go give for church.
Wia dis foto come from, NYSC LAGOS FACEBOOK Wetin we call dis foto, Plenti pipo dey yab Davado for social media Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Man don sue company for condom wey burst as e dey use am Wetin concern Redeemed Church with penis wey no gree stand Di tok wey men like to hear.
Professor Mojisola Adeyeye, di Director-General of Nigeria Agency for Food and Drug Administration and Control - Nafdac, say di agency don receive only one application from one company to approve one product to treat di symptoms of coivd-19 and not di virus.
Dis na di wey too don do from Lagos Nigeria and di same result appear.
Di clitoris only purpose na to provide pleasure although oda parts of di human bodi dey wey fit give pleasure too.
- Keyamo, Duration 1,3624th January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic w...
President Biya na de first commander in Chief of de armed forces and e get most tight security for Africa.
Wia dis foto come from, Allan Gichigi Wetin we call dis foto, Plenty private information dey on top people phone now Password and Lock - Make e no dey tay before you change your phone password/PIN/pattern.
Another thing we de for inside dis tori 1:09 Video, Libya: ‘We born our pickin for detention centre’, Duration 1,097th December 2017 Dem rescue 50 Nigerian migrants before ship sink for Mediterranean sea11th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour w...
ria's EFCC - "Why we dey hold Babachir Lawal" - Nigeria's EFCC 25 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Agency wey dey fight corruption for Nigeria, di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, say dem don hold Babachir Lawal, di former Secretary to Government of the Federation.
One Twitter user, Kelvin Odanz, say make pipo no tink say dis administration go get "happy ending".
10, Worship centres go still dey closed.
"E neva too tey wey our govnor visit China and one of di agreements wey im sign with di Chinese na how dia pipo go come build di largest textile industry for di kontri for Kano.
Trump hydroxychloroquine claim to prevent coronavirus no dey okay wit COVID-19 experts Ogechi Obidiebube , Lagos 19 May 2020 Wia dis foto come from, Getty Images US Presido Donald Trump on Tuesday claim say im don dey take hydroxychloroquine to prevent coronavirus, even tho health officials don warn say e fit no dey sa...
WEF don settle some ogbonge quarell Over di years, WEF don manage to ginger world peace and prevent some major international katakata.
ls Högel: Di German ex-nurse go serve life sentence afta im kill 85 patients 6 June 2019 Wia dis foto come from, AFP Authorities don sentence one former nurse to life imprisonment ontop accuse say im kill 85 patients for two hospitals for northern Germany.
By June 2022, commuters will be able to move from Marina to Mile 2 by rail/ Progress has also been made in the Lagos Lagoon bridge.
But di tok tok pesin to di ministry, James Odaudu say e no clear weda di airports go open as e depend on how di goment win di war against Covid-19.
M.I Abaga don release new album
I of course didn’t find it funny.
E also help im team win di first NBA Championship for 2019.
Di committee wey cari dia report give Minister of Science and Technology Dr Ogbonnaya Onu for Abuja, say possibility dey high say ground go shake again for Nigeria and say oda places e fit happun na Bayelsa, Oyo and Kaduna states.
Court jail woman wey jazz husband penis Police don cari Burna Boy go court Dis kain action fall under wetin dem dey call 'tort of negligence' for Nigerian law.
Di most senior of di retired officers wey follow for di visit, Jubrila Ayinla wey be retired Vice Admiral and former Chief of Naval Staff say future generations go judge Buhari as di "most creditable" pesin of im time.
As a researcher for Sweden, Dr Li dey involved for ogbonge science wey identify di first 77 different genes.
Jollof rice cheap pass to cook for Onitsha and Awka inside Nigeria
Harvey Weinstein go surrender to police 25 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Harvey Weinstein say im no sex any woman witout her permission Hollywood ogbonge business man, Harvey Weinstein suppose surrender imsef to police today on top sexual harassment accuse.
Ozo give Nengi lap dance Wia dis foto come from, BBNAIJA TWITTER Wetin we call dis foto, Ozo give Nengi lap dance during di Truth and Dare game Wen Nengi dare Ozo to pick any girl for di house to give lap dance for 30 seconds, Ozo response no too surprise plenty pipo.
2018 World Cup qualifier: FIFA don comot point from Nigeria hand
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 BBC Pidgin neva confirm weda, true-true, Minnesota don give Wizkid im own day.
Wia dis foto come from, Getty Images Afta David Cameron resignation as Prime Minister and di result of di EU referendum, May win di Conservative leadership contest for July 2016, when 199 MPs bak am for di second ballot.
No small chance dey say dis go change, e tok.
Another thing we de for inside dis tori VIDEO: Three-storey building collapse for Lagos29th August 2017 'How I escape death for Abuja building collapse'18th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn pl...
Another thing we de for inside dis tori Lagos Police don reverse, say 'sex in di car' na offence12th December 2018 1:44 Video, Di goalkeeper wey say im 'one hand' no go stop am, Duration 1,4410th May 2018 1:32 Video, "Wetin my eye see inside Nigerian prison", Duration 1,3215th November 2018 Sexual Harassment: Yaba mark...
Burkina Faso attack: Ouagadougou dey under attack
Another thing we de for inside dis tori Sudan coup leader Awad Ibn Auf don step down13th April 2019 Omar al-Bashir: Sudan dey wait as rumour say coup don happun dey fly upandan11th April 2019 Omar al-Bashir: Nigeria say make Sudan restore constitutional order as military seize power from President al-Bashir11th April 2...
Wetin boxing don do for people like me, wey e build my confidence, dis na wetin boxing suppose dey do for Saudi Arabia.
Tanzania: Police don arrest drinking and kissing pastor
I can’t even deal.— Omoniyi Israel (@__Omoissy) August 30, 2020 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 Nooooooooo not Brighto— ITS DONJAZZY AGAIN (@DONJAZZY) August 30, 2020 End of Twitter post, 9 Another thing we de for inside dis tori BBNaija live: See why Big Brother give Kiddwaya second strike and warn Erica30...
Small businesses wey dia turnover less dan N25m go dey FULLY exempted from di Companies Income Tax (CIT) & entities with less dan N25m in turnover go also dey exempted from VAT registration.
Some pipo raise alarm say check like Nana Appiah Mensah leave Ghana dey hide for South Africa, but from di Ghana Police en angle dem start dey work plus Interpol make dem arrest am.
Obaseki wey tok about wetin start di quarrel between im and Oshiomhole say e no take am as godfather but na Oshiomhole bin wan play godfather.
NNPC Kyari say pipeline no explode, electricity no go dey affected
Silence na tool wey di perpetrators dey use to kontinu to abuse women and dis na why we need to support survivals of sexual and gender based violence to speak out instead of to stigmatise dem.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Another thin...
Im go replace Unai Emery wey Arsenal sack for early November but dem neva announce im coaching team yet.
About one million Somalis na im no get where to stay since January, some of di main reason na because of drought.
Third mainland bridge be di longest bridge inside di whole Nigeria.
Up to half of Nigeria population no dey use bank Angela Merkel go visit Ghana for August Shun dey waste cash on campaign posters, UK politician to Ghanaian politicians Di 21.5% VAT considerations bore chaw Ghanaians who dey see di move as insensitive as e go place more hardship on people.
Skip Twitter post, 1 In 2016, my colleagues and I in the 8th Senate passed the "Sexual Harassment in Tertiary Education Institution Prohibition Bill" to prescribe a 5 year jail term for any lecturer, educationist or person in a position of authority in any tertiary institution in Nigeria found...— Dr. Abubakar Bukola S...
According to Punch, pesin wey carry eye see as e happun say di attackers wear military uniform, enter di village around 7pm Monday evening, di men wey carry AK47 guns and cutlass shoot anytin wey dem carry eye see for di village.
Lagos City Marathon 2020: David Barmasai set new record to win di marathon
Former President Olusegun Obasanjo, presidential candidate of di People's Democratic Party, Atiku Abubakar togeda wit di national chairman of di ruling party All Progressives Congress, Adams Oshiomhole, join di VIP dem wey attend di event.
Di Gauteng education department also talk say dem fit report di principal to di South African Council of Educators so dem go comot am from teachers list.
Even as US President, Donald Trump, don warn tire and other countries for di world don follow complain for wetin North Korea dey do, e be like say dem never ready to stop but instead, na strong head dem dey take continue dia nuclear work.
Dr Alex: I honestly no go advise make pipo get new sex partners now, becos di risk be say you fit pass di virus.
But e go fly pass Syria and Iraq to dodge katakata wey dey appen for dose areas.
Another thing we de for inside dis tori Bitcoin: Wetin be dis digital money thing?16th July 2020 Value of Bitcoin don pass $10,00029th November 2017 Video, Falz The BahdGuy: 'My music get sense'12th January 2018 ECOWAS no be ready for single currency - Economist21st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immedi...
Dema currency since de inception of coronavirus depreciate except Ghana who see appreciation of de currency from 5.7 per dollar around December last year to 5.32 around February ending.
EU kontris bin close dia border early dis year sake of di di coronavirus pandemic.
Another thing we de for inside dis tori Why Zimbabwe dey get 'Minister of WhatsApp?
Chief Justice of Nigeria Walter Onnoghen want make di 36 states for Nigeria need to get freedom for money mata so dat judiciary inside di kontri go dey truly Independent.
But dat one no stop Shell to still do business with am.
Deh say make deh free prisoners and build villages.
Amina na also di former minister of environment for Nigeria and before her appointment as UN deputy secretary, she bin don work as special adviser to former UN Secretary General Ban Ki Moon.
Sudan military and civilians don reach agreement Sudan protesters don bone military council Sudan ex-leader Bashir don move to prison But for statement, di main protest group say "di protesters wey siddon for front of di army general command dey face serious kasala as dem wan pursue dem."
People wey support Kenyatta - wey win 98 percent of di October vote want make Odinga relax do talk -talk with am and move on but Odinga say any talk of unity dey equal to as if im surrender.
Another thing we de for inside dis tori Woman wey don die born pikin inside coffin18th January 2018 Zuma: Funeral organisers for SA dey raise money to help di former president20th March 2018 Video, Meet di man wey be friend with deadi bodi15th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SAR...
Love Wins #ASSURANCE2020— DaddyMo (@therealdaddymo1) September 12, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
For 1998 dem elect am as Governor of Adamawa State.
"We go take our case reach di Supreme Court any time dis week," na wetin Brumskine talk.
How tori for Cameroon army killing start 2018: Viral video weh e komot for social media how soldiers waka wit woman and pikin dem weh deh call for French BH- Boko Haram, reach for some place shoot dem.
Because of that, many youths don turn vigilante begin carry cutlass and burn tyre for street say dem dey guard dia area.
INEC Administrative Secretary for Rivers State, Elder Etim Umoh say INEC don already collate result for 17 local goment areas but e remain six local goment wey dem neva collate result.
Wike is now OmniPresent once he sees you outside straight to isolation center.
Another thing we de for inside dis tori Small pickin wey dey use social media don increase29th November 2017 Social Media Week Lagos: BBC Pidgin dey show14th February 2018 Social media fit destroy di way society dey work - Former Facebook oga13th December 2017 Video, Social Media Week 2018: Wetin people go carry waka?2...
ongo Market fire for Douala Cameroon burn more dan 100 shops and houses 24 February 2019 Wia dis foto come from, Joel Kouam Wetin we call dis foto, Fire burn shops and houses for Congo market-Douala Fire don burn more dan 100 shops for Congo Market for Douala-Cameroon as eye witness tok.
Yandhi, wey be di name of di new album go comot for period wey be say di musician dey go through tough time.
According to report, dem store di ammonium nitrate for one warehouse inside Beirut port for six years afta dem unload am from one ship dem mpound for 2013.
Police find Gokada CEO 'murdered' for im New York apartment Gokada CEO Fahim Saleh life & times in Nigeria - Fotos 'I dey always tease her about her height for school' Di police no immediately identify di man, but plenti friends wey speak on di condition say dem no wan mention dia name say na Fahim Saleh, one 33-year-o...
Dem come show us room, give us condom and stick wey dem carve like penis come dey teach us how to satisfy male customers", she explain.
Israel wan pay people $9,000 to catch African refugees For now na only men wey never marry na im dem tell to waka while dem allow dose wey get asylum applications wey government approve.
Voicemail When you think about dis one, you fit wan say phone call better pass.
Doubts - She say "Even if you doubt no give up, doubt go always show face but no gree make e stop you".
Sisiku Ayuk Tabe, odas appeal fit flop if deh no pay FCFA 5m Cameroon secessionist leaders don get life in prison Na Sisiku Julius Ayuk Tabe e name dey for de receipt, wit FCFA five million as moni weh deh pay for produce appeal doki.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Tiwa Savage don enter BBC 100 Women list28th September 2017 100 Women: Women fit change dis world inside one week?27th September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to app...
But dem later open am afta di two kontris settle di mata.
Part of di pipo wey sign di petition na Ken Nnamani, former senate president, and Aminu Bello Masari, former speaker of di House Of Representatives.
How African leaders like to answer big big titles7th November 2019 Lagos goment sama 37 traffic offenders 100-hour community service23rd October 2019 Lagos okada ban: See di places wia ‘Okada, tricycles no go pass for Lagos21st January 2020 Lagos goment announce ban for 'okada', bike companies, for areas in di state.27...
Ogwa, Edo State EDO Supreme ICT Foundation Academy, No 6, Aburime street, Off New Lagos Road, New Benin, Benin City, Edo State EDO University Of Benin International ICT Centre, Iyayi Computer Building, Benin City, Edo State EDO WAEC International Office CBT, Ogunmwenyin Community, Oredo LGA, Benin City, Edo State EDO Y...
How long do we continue this facade!— OKAFOR UCHENNA OLUWAFEMI (@Uchekush_) February 8, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 I'm so angry and upset about this.
Na di first African kontri wey go protect pipo from discrimination sake of who dem choose to love.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Amnesty report on Ogoni, na Shell na im dey for back - Activist. "
Egypt and South Africa don show dia sef, say dem wan host am.
Di result mean say Barcelona use fifteen points senior Real Madrid for La Liga.
For 30 June 1975, President Ahmadou Ahidjo appoint am Prime Minister as im resign on 4 November 1982.
Another thing we de for inside dis tori Lassa Fever: Nigeria want help from WHO, US24th January 2018 'No Lassa fever for Umuahia' - FMC31st January 2018 Lassa fever don kill two people for Imo state25th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 ...
ANAMBRA Kontotec (China Foundation Intl Schools) CBT Centre, No 6 Atani Road, Iyiowa Odekpe, Ogbari, Onitsha, Anambra State ANAMBRA Mega Data View Computers, Austica Memorial College, Nanka, Anambra State ANAMBRA Mega Dataview Computers Christ The King College Centre I Oguta Road Onitisha, Anambra State ANAMBRA Mega Da...
Di satellite na part of work wey di Ghana Atomic Energy Commission (GAEC) and di Square Kilometer Array Africa (SKA Africa), wey dey for South Africa join hand do.