text stringlengths 21 14k |
|---|
Health officials say dem dey on high alert, and dem dey advise people to wash dia hands before dem chop, and drink water from safe source to fit prevent di cholera. |
Im say, 'we no gree with di third reason wia im claim say we no get power to amend di Electoral act. |
I also wanted to create a dialogue about how beauty operates on a very subjective spectrum, which doesn’t have a wrong or right side. |
"I bin no expect dat kain gift," im tell BBC Pidgin. |
Dis one dey come afta Nigeria goment reduce visa fees for American citizens wey wan travel come Nigeria. |
Di issue na wetin many pipo dey discuss for di north-western Nigerian state and some dey say di development fit affect di 2019 govnorship elections wey dey close. |
We no want am again and yes, today, na victory," she talk. |
Na Nobel Prize season...wetin be di reason for di season?5th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause d... |
Dat na wetin BBC Beyond Fake News project wan find out. |
Authorities say violence don dey rise for the area, and suicide bombing matter na something dem still dey fight. |
But many di wanda why e nova try for helep e close neighbour for solve de crisis for Cameroon. |
Custom officer wey promote imsef get mental problem - Attah Nigeria Customs Service don gbab trailer wey full wit tramadol and codeine But today, inside interview wit BBC Igbo, Ayalogu say truth no dey inside di report, and say even sef no tin tomato fit enta di kontri because na contraband. |
Nike has not offered a pre-order for the jersey. |
Game of Thrones: Wetin you suppose sabi before you watch premiere of season 8 |
Ase ooo.— OONI OF ABUJA (@Deji_OoniAbj) October 19, 2018 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Video, Yaa Asantewaa of di Ashanti Kingdom of Ghana: Warrior queen wey defeat di British11th July 2018 Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history28th November 2017 Top To... |
For dem, national and international law di protect de right for pipo weh deh accuse but Cameroon authorities di mash-mash pipo dia rights dem. |
For 2019, Trump call her "dirty mouth" for tweet wey im also call her husband "boring" afta oga Legend tok for TV about di need to change di criminal justice system. |
To pay money no dey hard Nigerians sake of say e dey help dem get anytin dem want sharp sharp. |
Another thing we de for inside dis tori Lassa fever: During dry season di killer disease dey worry, see 12 habits to prevent am22nd January 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours we... |
Di Blues come win di cup for Munich. |
According to di World Health Organisation, di condition dey similar to human smallpox and although e no too serious like am, e fit turn anoda tin. |
Another thing we de for inside dis tori Serena Williams go play Bianca Andreescu for US Open final6th September 2019 US Open: Why Serena dey always vex for di tournament9th September 2018 Serena Williams: Simona Halep win her first Wimbledon title in less dan one hour13th July 2019 Top Tori How to apply for MSME Surviv... |
On di 27th of February, Lagos state confam di first case of Coronavirus inside Nigeria afta one Italian citizen wey dey work for di kontri return back from Milan, Italy on 25th February. |
Epiliepsy: Scientists for obodo oyibo don find new treatment for di mental disorder 2 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Scientists for University of California, Berkeley U.S. don find new wireless device, Artefact-free Neuromodulation Device (WAND) wey fit treat diseases like epilepsy and Parkinson. |
De lawyer say deh prefer make de mata long dan for make wasa-wasa den sentence dia clients for life imprisonment. |
!#NorthernLivesMatter pic.twitter.com/NmSMxTBoWb— Abdul Gidado (@AbdulGidadoo) June 11, 2020 End of Twitter post, 3 No be today northern govnors start to dey do meeting on how to tackle di security problem but up til now nothing don happun and also last month President Muhammadu Buhari approve 'operation accord' wey se... |
Na di first time wey di five men go appear for trial after di katakata wey burst for for New York, Washington and Pennsylvania. |
Na 105 girls dem release out of di 110 wey dem kidnap. |
Latest update from di fire wey break out on Wednesday inside one market in di emirate of Ajman for northeast of di United Arab Emirates na say di National, Ajman Civil Defence bring di fire under control at about 9 pm (local time), media report. |
Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, Buhari don dey push for confamation of Magu appointment but e don meet strong rejection from lawmakers Who be Magu? |
Skip Twitter post, 3 After days of being close to doing it, #BBNaija Housemates #BBeric and #BBLilo finally kissed passionately. |
Patrice Ngolna va réduire le score pour le Cameroun à 10 minutes de la fin.#U17WC @FIFAcom @CAF_Online pic.twitter.com/MAKCLD4lZI— Fecafoot-Officiel (@FecafootOfficie) October 19, 2019 End of Twitter post, 1 Etienne Eto'o say e bi na big blow for know say dis decree go komot dem for World Cup, and wit de five Europe pl... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di grass still green for di stadium for 2009 Another thing we de for inside dis tori How Aliko Dangote go fit buy Arsenal now wey di door don open for am25th July 2018 MKO Abiola: Buhari change Abuja national stadium name to honour di late icon12th June 2019 ... |
Di photos dem na from AFP and Reuters Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers21 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Durat... |
Buhari break relationship wit di International Monetary Fund, wen dem ask im goment to reduce di value AKA devalue di naira by 60%. |
Dis unusual shape dem make di cells hang inside di small blood vessel and blood flow go slow or somtimes e go block oxygen make e no circulate for di whole bodi. |
For 2003, she win one Grammy. |
Another thing we de for inside dis tori South Africa ANC dey find new oga to replace Jacob Zuma17th December 2017 South Africa: Between Ramaphosa and Dlamini-Zuma who go help migrants?18th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you17 minutes wey don pass In... |
Di NBC oga tok say di commission don set up national team to monitor stations 24/7 as di kontri dey prepare for di govnorship election. |
Im dey on loan to di German side for two years. |
Tori be say Nigeria fit gain military support weda na equipment or training from France to fight di militants wey dey scatter states wey tanda for Nigeria north east region. |
Another thing we de for inside dis tori Private IVF clinic no dey tell older women wey don pass 42 years di truth22nd April 2019 Image gallery, Breastfeeding week: Five tins you gatz sabi about 'di most important tin' for new pikin1st August 2019 Bangladesh women no need to tok if dem be 'virgin' ontop marriage form ag... |
Nigerians dey tink am Di jersey wey everibodi wan buy Skip Twitter post, 1 All three Nigeria jerseys have now sold out on https://t.co/sbOufonoj6. |
Di current Govnor Yahaya Bello of Nigeria ruling APC, togeda wit Nigeria main opposition PDP candidate Wada go all 'put leg inside di same trouser' wit Natacha Akpoti of SDP dunring Saturday. |
May, 2014: At least 118 die when two bombs explode for di busy terminus market and another one for near di Jos University Teaching Hospital, for di capital city of Plateau State. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 You fit find oda winners of di night here: Another thing we de for inside dis tori AMAA 2018: Nigeria feem, 'Isoken' shine wella for Rwanda Feem... |
Facts about Ghana Republic of Ghana Capital: Accra Population 25.5 million Area 238,533 sq km (92,098 sq miles) Major languages English, African languages including Akan, Ewe Major religions Christianity, indigenous beliefs, Islam Life expectancy 64 years (men), 66 years (women) Currency Cedi UN, World Bank Getty Image... |
Governor Nyesom Wike wey bi correct Real Madrid fan say sports na one tin wey dey ginger development and dis academy go help to stop youth restiveness. |
Dem fit go Singapore and Malaysia, where dem get plenty house. |
Which kontri get di highest number of women for parliament? |
Wia dis foto come from, ASHRAF SHAZLY Wetin we call dis foto, Musa Hilal Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Maywe... |
Yomi Shogunle dey for hot water as Nigerians wan pursue di police oga from Twitter 27 July 2018 Wia dis foto come from, Yomi Shogunle/Twitter Wetin we call dis foto, Yomi Shogunle bin talk say #EndSARS no be serious mata Thousands of Nigerians don begin social media campaign to ban di account of Yomi Shogunle, di Assis... |
We weren’t all sexually abused by a relative or dated/married a man who ruined our credit. |
See some of di reaction dem: Skip Twitter post, 1 Femi Otedola took a Molue from Sango to Agege but you will have N3000 in your account and take Taxify of N2500 because big boy/big girl pic.twitter.com/UtMTgB6MtF— Anda (@LazyWrita) May 16, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Instagram post, 2 Sango to Agege . |
Ngũgĩ wa Thiong'o failure to win 2019 Nobel Prize for Literature shock pipo |
Burna Boy Twice As Tall track list plus oda tins you suppose know about di award winning Nigerian singer wey make pipo dey hala |
Winner: Uganda Semi-Finals Namibia vs Burundi. |
Nigerians in Diaspora Commission (NIDCOM) oga-madam say wetin dem consider as di murder of 19-year- old Toyin Salau inside di US as highly depressing and cruel. |
Another thing we de for inside dis tori Justice for Uwa: Students protest murder of Uwavera Omozuwa for Benin1st June 2020 Justice for Uwa: Rape tori dem wey shock Nigeria1st June 2020 1:10 Video, Justice for Uwa: Sister of di 22-year-old wey dem kill for church narrate di last moments of her life, Duration 1,1031st Ma... |
Deputy Commissioner of Police Abba Kyari wey dey in charge of IGP Intelligent Response Team (IRT) enta facebook tok say na four of im men kidnappers kill. |
Di court sentence Funke Akindele and her husband, AbdulRasheed Bello to 14 days community service, 14 days isolation plus fine of 100,000 naira. |
Early morning rain dey delay votes for some areas. |
"Dis no be about tribe or wia you come from. |
Di Arch Bishop say dia action na also to call goment attention to di mata. |
Everi oda palava, according to am, di artiste and im management go fit manage. |
Im go like propose to im ultimate woman for France, near di Eiffel tower. |
Di gist and di unending conversation between di two. |
Cindi Gold: 'I wan fight more to inspire oda women' |
Mohamed Salah (Liverpool, Egypt) Wia dis foto come from, AFP Contributor/Getty Images Wetin we call dis foto, Mohammed Salah don score five goals for di group stage Mohamed Salah na one of di hottest striker for Europe. |
On Thursday, Keyamo follow tori pipo tok wia im explain how di programme go work; we torchlight some of di tins wey im yarn: Di monthly allowance for each worker go be N20,000 ($52) Na state level joinbodi go select 1000 per LGA wey go get di work Dis joinbodi go get pipo like; market leader (woman), representative fro... |
February 19, 2019, go make am one year wen Boko Haram kidnap Leah togeda wit like 100 of her classmates from Government Technical college, Dapchi Yobe state, for North East Nigeria. |
Tori pipo dey say dis recent message fit be for de two president dem for tok about security for dia border. |
Three hot cases wey new DSS oga suppose torchlight Seiyefa go replace Daura wey Osinbajo sack for DSS Special Assistant to di President on Media and Publicity, Garba Shehu announce for one statement Thursday night say Bichi go replace Matthew Seiyefa wey Vice-President Yemi Osinbanjo bin appoint for August wen im dey d... |
Kim Kardashian braids dey cause palaver 30 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Aside from her family reality show, Kim Kardashian na beta business woman. |
Rivers State news today: Wetin business look like for Port-Harcourt afta Govnor Wike relax lockdown |
Dem ask us to close down and dem must tell us to open." |
THE BERLIN RECITAL Yuja Wang HIGDON: HARP CONCERTO Yolanda Kondonassis; Ward Stare, conductor (The Rochester Philharmonic Orchestra) MARSALIS: VIOLIN CONCERTO; FIDDLE DANCE SUITE Nicola Benedetti; Cristian Măcelaru, conductor (Philadelphia Orchestra) THE ORCHESTRAL ORGAN Jan Kraybill TORKE: SKY, CONCERTO FOR VIOLIN Tes... |
Oyo-Ita: Why Buhari replace di head of civil service 19 September 2019 Wia dis foto come from, Winifred Ekanem Oyo-Ita Nigeria President Muhammadu Buhari on Wednesday appoint Folashade Yemi-Esan to take ova from Winifred Ekanem Oyo-Ita wit immediate effect as di acting head of di kontri civil service. |
In dis case, di officer must to add im formation/unit, appointment, contact address,fone numbers plus e-mail address. |
helsea vs Sheff Utd: Blades pocket point afta late Zouma own goal 31 August 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, French defender Kurt Zouma deflect late cross inside im own net for Sheffield United equaliser Sheffield United fight back from two goals down to pocket one point after Kurt Zouma lat... |
I mean, the last time a lot of us claimed being Igbo publicly was when #FineIgboTwitter was trending and before that we would struggle to remember the last time. |
Another thing we de for inside dis tori APC postpone Bayelsa governorship primaries, set new September date31st August 2019 Gunmen attack Nigeria Airforce base, kill one for Bayelsa14th May 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pa... |
Di court talk say Rooney dey almost three times di legal limit wen police stop im car for Wilmslow, 1 September. |
Another thing we de for inside dis tori Lagos APC primaries don turn abracadabra as election committee say e neva hold2nd October 2018 Jide Sanwo-Olu: Who be di man wey wan pursue Ambode for 2019?13th September 2018 Video, APC primaries: See how Ambode and Sanwo-Olu take enta one trouser30th September 2018 Top Tori Ten... |
Another thing we de for inside dis tori Meghan Markle royal baby: Di Duchess of Sussex don born boy6th May 2019 Meghan and Harry: Duchess of Sussex don carry belle15th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey... |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Na so men dey spoil small pikin future' Ochanya die on October 17th afta she first complain of fever, but before dem know she no come dey feel her body again, no fit move her leg, her waist and hand again. |
End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Dear Esteemed Customer, This is to notify our customers that the Nigerian Electricity Regulatory Commission (NERC) has approved the MULTI YEAR TARIFF ORDER (MYTO) 2020 (“the Order”), which takes effect from September 1, 2020. |
Eritrea minister of information Yemane Meskel post picture of di Ethiopia Prime Minister, Abiy Ahmed and Eritrean President Isaias Afwerki as dem shake hand ontop di agreement for twitter. |
Although Adichie also take di opportunity to defend Broué: di journalist Caroline Broué dey "intelligent, thoughtful prepare well-well", and say later she come realize say di journalist ask di question like that to try teach di public wetin dem suppose sabi about Nigeria. |
Moshood Kashimawo Olawale Abiola GCFR na man wey get many parts. |
Di organisation bin also bring members together through programmes like technical aid corp, scholarships and games. |
Under di lockdown rules, no weddings dey allowed and even burials must follow strict rules. |
- Jay-Z & Mark Romanek HUMBLE. |
Lady Gaga 'dey sorry' say she work with R Kelly Cardi B don become first female rapper to get two Billboard number one hits One of di pipo wey go di show tok for Reddit say, "we tink say, true-true ehn, she bin don kpeme." |
But upon all di records and praise e be like say Cardi B, wey her real name na Belcalis Almanzar, still get haters. |
One University Professor tell Sunday Edeko wey be Professor of Law for Ambrose Ali University, Ekpoma, Edo State, south-south Nigeria call dis one na negotiation with hard facts. |
WINNER O O O Compelling&prophetic pic.twitter.com/y1ma0aewUN— Laolu Akande (@akandeoj) May 15, 2018 End of Twitter post, 1 "We neva see di money yet, federal goment only tell us say dem go give some states money including Benue wia herdsmen dem don destroy property. |
Skip Twitter post, 3 BREAKING: We condemn reported intimidation, harassment and attack on @daily_trust journalist by a former Minister of Aviation Femi Fani-Kayode. |
Nigeria Inspector General of Police, bin order make police commissioners across di kontri, increase security around INEC offices, afta fire bin burn two of dia office for Abia and Plateau states. |
Why we still dey wait for di Pill? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.