text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Sagamu Protest: Calm don return as Police arrest one suspected officer25th February 2020 Police Brutality: 77% of Nigerians say di killings dey high, while 23% claim say nothing like dat25th February 2020 Sagamu: Remo kingdom dey boil sake of protest against Nigeria police for de... |
BBNaija strikes: Erica, Kiddwaya, Ozo and Tolanibaj collect warning from Big Brother |
Researchers wey dey study Covid-19 patients for Paris public hospital network don find some evidence say smokers fit dey better protected from di virus than other pipo. |
Posted at 16:18 15 July 201816:18 15 July 2018 goal GOAL France 3-1 Croatia. |
Wetin we call dis foto, Pipo wey come vote buy food to chop Pipo wey dey sell food use di opportunity dey make some money. |
Cameroon government talk-talk person, Issa Tchiroma Bakary, bin call dem terrorist and "dem dey di hand of di Cameroonian justice system for few hours … and dem go answer for dia crimes for Cameroon court." |
Dis mean di comedian wey bin dey play presido for television show "Servant of the People", go come dey do am for real life. |
For Umar, e beta as senate president and oda big pipo chook mouth for di mata so dat di issue go get correct attention NDLEA dey expect say codeine use go reduce for Kano Wetin we call dis foto, Most pipo dey mix di codeine cough syrup wit tins like mineral or beer Sweet sweet codeine: BBC don show say di problem plent... |
And dem say don go track down di remaining members of di criminal gang wey dem neva catch and also recover di remaining cows and weapons wey dey with dem. |
''Dem try join me wit evri rich man wey dem sabi to my success unto say dem no fit understand how woman fit blow,'' na so Aigbe tok. |
West, wey announce im candidacy on 4 July, don already miss di deadline to qualify for di ballot in many states. |
A working Nigeria we see.#TheAtikuPlan https://t.co/OLVpBy0wXM— #GiveAGirlChildAPad (@Uchechi_Ezeala) November 19, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Whosoever that did this is a threat to democracy..#TheAtikuPlan pic.twitter.com/AhA9MdpCm6— Your Village Chairman of Witches Association (@SheunDam) Novembe... |
Dis na im tori for im own words and drawings. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana economy: 'Game boys' chop $230million as dem 'mugu' banks, private companies, individuals4th October 2018 Menzgold company dey make some pipo heart beat gbimgbimgbim for Ghana26th September 2018 Ghana President Akufo-Addo defend Chinese investment for Africa27th September 2... |
You picked the wrong one and you picked the wrong time. |
Wen Nobunaga make Yasuke samurai, dem bin never tink am say pesin wey no come from Japan fit become samurai. |
Oya check dis calenda wey get di full tori. |
Oga Dino for im Instagram handle wia im pose wit Hushpuppi write "my pesin" for di post For di wake of dis arrest, di All Progressive Congress (APC) wey be di ruling party for Nigeria tell di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) and Nigerian Financial Intelligence Unit (NFIU) to probe top leaders of di Peopl... |
Since government create Constitutional Council, na dis year de organ go function after 22 years and for dis taim, na Supreme Court be di act. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter... |
Another thing we de for inside dis tori May 29 inauguration: Six Nigerian ministers wey 'vex' pipo for Buhari first term23rd May 2019 1:52 Video, May 29 inauguration: How Nigerians go score Buhari goment for security?, Duration 1,5224th May 2019 1:44 Video, May 29 countdown: How 8th National Assembly don perform?, Dura... |
Another thing we de for inside dis tori Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Wetin dey make Southern Cameroon Vex?26th September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registratio... |
Afta some minutes, two men witout uniform show for di barber shop to buy recharge card. |
Boateng become di first player to net hat-trick against Barcelona in La Liga since Diego Forlan in 2005. |
Buhari sacks Osinbajo Aides: Garba Shehu defend decision to dismiss Vice President Yemi Osinbajo Assistants |
Yi be play for Liverpool before yi go China for Dalian Quanjian, same club for Cameroonian star player Gaelle Enganamuoit, 2015 African women player of the year. |
"Just di interaction or di combination of someone from dat period [di 1950s] wit musicians from di 90s. |
See how e boil for police brutality 3 Anger as Naira Marley, Teni, Wizkid, Davido, Nigerians provoke for SARS brutality 4 FG order reopening of Unity Schools and goment Universities 5 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse 6 'All dat baby mama tok na nonsense - Laycon 7 Ten tins you nee... |
Philippine President Rodrigo Duterte, dey wahala unto say im call God Stupid. |
British Airways pilots don cancel flights as pilots dey do 48-hour strike |
Im talk say di committee go submit wetin dem agree to President Muhammadu Buhari on Tuesday and na afta dat one dem go come announce di new minimum wage. |
Wia dis foto come from, Eric Lafforgue/Art in All of Us Wetin we call dis foto, Di programme dey do some kain tins wey no dey common, like to allow pikin wey sharp to jump class 2) Discover wetin dem like and help dem grow inside am Weda na new sport, instrument or drama class, to allow your pikin do new tins for early... |
Bournemouth goal keeper Artur Boruc bin dey fine form for di match as im deny di visitors dem five times for di match. |
Dem dey fear say dem fit no dey see dem as independent organisation from goment. |
136 Nigerians from Libya don land for Port Harcourt |
Dem hail INEC say dem di wey dem do dey good even tho say some parts of di kontri bin experience election katakata. |
ria: Nnamdi Kanu no still show for court 20 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nnamdi Kanu na di leader of di Indigenous people of Biafra wey say dem wan comot from Nigeria Federal high court for Nigeria don postpone di trial of di leader of di Indigenous People of Biafra (IPOB) ... |
Another thing we de for inside dis tori 'End SARS or we go protest for January 2018' - Nigerian youths3rd December 2017 #ENDSARS: Nigerians protest on top police palava11th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovato... |
Misoprostol also dey di family of Cytotec. |
Wia dis foto come from, NT PARKS AND WILDLIFE Wetin we call dis foto, Di reptile bin dey struggle to chop because of e condition. |
I’m sooooooo excited and I really can’t wait @foreignersgodthemovie #QueenBam #BamFam #ForeignersGodTheMovie #WaitOnIt Make up by @tmtbylayinka Video by @tomike_a A post shared by Bamike (Bambam) Olawunmi (@bammybestowed) on Apr 30, 2018 at 11:40am PDT End of Instagram post, 1 For Teddy-A, dis go be im first appearan... |
See how BVN, National ID different from Self Certification form Wia dis foto come from, NAtional Identity Management Commission 1. |
States wey don suffer dis wahala pass worst include Plateau, Benue, Zamfara and Taraba. |
"We need more funding for health sector to bring in more equipment so dat doctors go dey perform well". |
Boyz II Men Wia dis foto come from, Getty Images Ogbonge RnB group Boyz II Men dey come perform for dia Nigerian fans for di 2019 Flytime Music Festival. |
Im come warn say make pipo no dey do fake drivers license because if dem gbab dem, dem go seize di license, den di person go pay N20,000 fine, den dem go carry dem go court and some fit go jail sef. |
Technical committee dey work on dis and go submit report to me by di end of dis week." |
Another thing we de for inside dis tori UN World Food Day: Young people go bring change for world farming16th October 2017 Nigeria: You ready to do rice farm business?2nd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video... |
She also tok about her relationship wit Prince say dem start am just to catch cruise but she no dey clear yet wetin go happun wen Prince comot from di house. |
Tim Godfrey na Nigerian worship minister, music director and producer. |
Politicians for Madrid and Barcelona don dey vex for each other since dis Catalan referendum because Catalan leaders say dia peopel vote 'Yes' for independence but Spain central government say all dis one dey illegal. |
Another thing we de for inside dis tori Lassa Fever: Nigeria want help from WHO, US24th January 2018 New Lassa fever drug don land! |
"We dey expect make scientist dey older, make dem look like wise pesin," I dey hear from pipo. |
uhari - Pipo wey kill Kolade Johnson must face di law - Buhari 3 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria president Muhammadu Buhari, plus different Nigeria leaders dey para ontop police killing of innocent Nigerian Kolada Johnson. |
(Tuttomercato - in Italian) Germany midfielder Kai Havertz na target for Real Madrid, but Bayer Leverkusen sporting director Simon Rolfes say di Bundesliga club never make any decision on di 20-year-old future. |
Middleton don work with plenty foreign artistes like Kanye West, Lady Gaga and Snoop Dogg. |
Why some Nigerians dey vex for Operation Crocodile Smile III Nigeria army use Trump video to defend why dem shoot Shia protesters Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Some times di oil pipeline go explode to kill kill di pipo wey wan try kolobi di oil sell Oga Buratai add say di operation wey 13... |
Armed Forces Remembrance Day: 'Dis na wetin we dey face' 15 January 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'I make sure say I educate myself' Former soldiers wey serve Nigeria say dia life dey full of challenges, but dem dey manage, as di country dey celebrate Armed Forces Remembrance... |
Another thing we de for inside dis tori Akufo-Addo meet the press: Jobs, Gitmo, ISIS den di usual 'yawa' questions17th January 2018 Ghana: Girls wey bleach no fit job for Immigration Service, what about 'K-Leg' den 'December head'?8th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours... |
Im also add say di state govnor Abdulfatah Ahmed don announce five million naira reward for anypesin wey get informate wey go help to catch di pipo wey do di attack. |
Di singer wey her real name na Simisola Bolatito Ogunleye dey lead di females for Headies Award dis year, wey go happen May 5 2018 for Lagos. |
Senator Abbo bin tell BBC Pidgin why im assault lady for CCTV footage - Di senator say di video wey di online tori pipo publish no dey complete and e say dem suppose balance di report. |
Dis na why I bring out dis plan for my area so dat no be only HIV test and genotype you go bring but also mental fitness certificate from Dawanau (Psychiatric hospital in Kano)". |
Powede Awujo na qualified nurse wey leave wetin she study for school to follow her childhood dream to become pilot. |
#apccongress #APC pic.twitter.com/9zt1tPbj8z— HIC (@HCookey) May 5, 2018 End of Twitter post, 7 Delta Local tori pipo like TheCable, Nigerian Tribune and Daily Post carry tori of how dem kill one man for Ughelli south local goment. |
Nollywood: Five people wey become star from pickin Funke Akindele don make Nigerians para for Avengers film Dem celebrate Akindele-Bello with all kain memes for social media: Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Meanwhile, Fu... |
onfusion dey whether IPOB don sack Nnamdi Kanu 15 November 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Nnamdi Kanu don vanish after Nigeria military raid im family house for Abia in September 2017 Di so-called 'Radio Biafra' don claim say dem don sack Mr. Nnamdi Kanu as oga for di Indigenous People of Biaf... |
Voting through mobile site na FOC 9Free of Charge) but you go gatz pay for ya data. |
All di Premier League results on Saturday Transfer deadline day: All di latest moves as transfer market close for England E go hard to stop Manchester City Wia dis foto come from, Michael Regan Wetin we call dis foto, Raheem Sterling score City first goal against Arsenal Wen Pep Guardiola bin dey show teams pepper for ... |
"Companies wey dey depend heavily on EU-related preferences for di UK market need to shine dia eyes well-well on developments inside Europe; and on tok-tok between di UK and dia own konntri on future arrangements," Matthew Stern for DNA Economics inside Pretoria tok. |
Carey na one chief executive officer (CEO) for Silicon Valley wey dey successful and she dey for her early 30s. |
Xenophobia: Burna Boy, Wizkid, AKA, Ycee, and oda celebs don react |
Here be four key processes wey you for know about de registration exercise. |
amdi Kanu: 'Why I no want pipo to vote on February 16' Dem no support media player for your device Nnamdi Kanu: 'Why I no want pipo to vote on February 16' 13 February 2019 Oga of di Indigenous People of Biafra (IPOB), Nnamdi Kanu don tell BBC why e no want make im pipo participate for di 2019 elections for Nigeria. |
E be like say some pipo just true true dey confuse Constitutional Rights wey everibodi get weda or not e concern sexual orientation as Gay Rights. |
Tori full for social media say footballer Samuel Eto'o charter plane bring back migrants from Libya.28th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Du... |
De worse wan na when de illegal passenger carry gun for threaten and steal from de ship. |
Another thing we de for inside dis tori Facebook plan to launch 'GlobalCoin' crypto-currency by 2020 Di social media giant dey plan to set up wetin go be dai own crypto-currency inside around 12 countries by early 2020.24th May 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers53 minutes wey ... |
Na only Manchester City Sergio Aguero (18) don score more goals pass Aubameyang (17) for Premier League and the Arsenal forward don pick up four goals and two assists inside seven Europa League games dis season. |
Web-based X-ray lung scans Wia dis foto come from, Getty Images Engineers for Tunisia don create online platform wey fit scans lung X-rays t to try and determine if pesin fit dey suffer from coronavirus. |
"If you be pesin wey see imself by wetin im dey do, den carri go, if you be pesin wey see demself as pesin wey di relationship for your life na im mata to you pass, make you sef carri go." |
Zainab Habib Aliyu: How one bag wey 'change' to two take land her for Saudi prison 1 May 2019 Wia dis foto come from, HAJARA HABIB Wetin we call dis foto, Zainab Aliyu get her freedom for April 2019 Wen Zainab Aliyu travel from Nigeria to Saudi Arabia on 28 December 2018, na one bag she check in. |
Federal gofment wan block milk importation How you go take become rice farmer Wia dis foto come from, Twitter/@AsoRock Wetin we call dis foto, Nigeria President Muhammadu Buhari and Govnor of di Cental Bank of Nigeria Godwin Emefiele "No give one cent to anybody to import food into di kontri. |
Ujege say di accusation no make any sense and e just dey rubbish di hardship wey Benue state and di whole of Nigeria dey go through after herdsmen kill 73 people on New year day for di state. |
Di former freedom fighter wey turn to president don rule di country since 2009 but dozens of corruption case dem wey don follow am since 2005 no gree Zuma see road. |
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Why we attack Benue people4th January 2018 Benue Militia: Government nack N5mn reward for gang leader head2nd February 2018 Fulani herdsmen: Nigeria go open cattle colonies next week20th January 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactica... |
Im tell BBC New Pidgin say Igbosere high court get 'very wide jurisdiction' to judge dis kain mata and no be only marriage mata dem dey judge as pipo dey tink. |
July 4th in USA: Apart from America, Canada, France see oda kontris wey Independence Day calendar date fall for July |
Only Equatorial Guinea no be attend de meeting weh e end for Douala for weekend. |
"Our laws dey clear for dis kind matter and if you no follow due process dat declaration no go get head. |
Mangayamma Yaramati wey come from India, give birth to two healthy baby girls, inside Ahalaya nursing home for Guntur city on Thursday. |
Since January when dis season start, na evri day somtin dey always trend from di show. |
Education Minister plus other top government people hold emergency meeting plus students den school authorities yestee. |
GHS Director-General, Dr. Patrick Kuma-Aboagye explain say "nobody dey hoard numbers deliberately." |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Before dia announcement, rumours bin don start to dey go round afta Miley Cyrus post picture for Instagram wia she no wear her wedding ring. |
INEC PVC: Nigeria Elections office don shift voters card collection deadline |
"For pipo wey no get connection to fight pipo for authority wey do wrong tins, dis judgement don prove say court dey give justice to di common man." |
Na animals first carry di disease give human dem, e even hard to see person-wey transfer di disease give another person. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Meet Taekwando wonder woman1st September 2017 E no true say small breast for woman na problem - Gynaecologist30th August 2018 See as dis woman carry 9 months belle dey dance!25th September 2017 Video, Woman dey equal to man. |
But dem finally kwensh di fire by 6pm Kenya time. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.