text stringlengths 21 14k |
|---|
Nigeria students gbab bronze for 'Olympic robot competition' South Africa wan make Donald Trump to explain imsef "Wetin Canada wan begin do to Nigerians no good" Bulgaria den Kenya rank second and third plus 74.2 percent and 73.4 percent. |
Suleman, RCCG, Bishop Oyedepo say go happun1st January 2019 Nigerian preacher TB Joshua deletes prophecy of Clinton win9th November 2016 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?17 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
''Social media don give us platform to work wit , weda dem be customers, fashion companies and so on, and any kontri l dey enta pipo dey know who l be and e dey help our brand''. |
But di State Commissioner of Health, Princewill Chike say di ones wey comot from hospital comot against medical advice as dem don give instruction for di hospitals say make dem treat any pesins wey dem rescue from collapse building. |
Sabi pesin for water mata Mearns say police don tell Emiliano Sala and David Ibbotson family. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria don reduce visa fee for Americans28th August 2019 US visa: America sama Nigeria do-me-I-do-you issuance fee for application dem approve27th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
pic.twitter.com/X6ymLuhOBf— NNPC Group (@NNPCgroup) December 26, 2017 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 We're monitoring the fuel supply situation across the country. |
Super Eagles don get Jersey number for Russia 2018 England beat Nigeria 2-1 for friendly Super Eagles coach Gernot Rohr make changes to di line up as Wilfred Ndidi start im first match afta one month injury. |
Wia dis foto come from, NAFDAC Wetin we call dis foto, NAFDAC na Nigeria office wey dey control quality of food and melecine Another thing we de for inside dis tori Madagascar coronavirus cure - Wetin you need to know about di drink15th May 2020 Madagascar coronavirus cure: Wetin Africans dey tok about di herb11th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Super Falcons waya-waya Niger Republic 15-0 Di final list of 23 players go comot from di 27 afta di two week camping wey go happen for Austria. |
"We believe say police get duty to protect life and property for dis country and as dem go raid di place, di police no target di victim but di victim as we argue na victim of crime for Rivers State." |
Di airbag fit pour sharp iron ontop drivers and passenger if e burst for accident, and dem don link am to di death of 13 people alone for United States. |
Once woman hit menopause, woman no fit get belle again except thru medical help like In Vitro Fertilisation (IVF). |
Alleged looters list dey raise questions for Nigerians Helen Oyibo 3 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria information minister Lai Mohammed say dem release di looters list to prove point E no be news again say Nigeria gofment release name of di pipo wey dem say kolobi di kontri money. |
Na afta candidates from four political parties yan wetin dem get for mind for matas wey concern youth employment, light, traffic and security, plus oda tins. |
President Buhari ask National Assembly to "add more ginger" to goment effort by putting laws wey go help di process. |
Another thing we de for inside dis tori National Assembly Nigeria: New Federal Universities, Polytechnics, College of Education don get approval28th November 2018 Buhari 2019 Next Level vs TheAtikuPlan vs ObyPolicy, di koko of di mata20th November 2018 President Muhammadu Buhari don increase salary of Nigeria Police Force26th November 2018 Atiku, Buhari, Donald Duke, Oby Ezekwesili: Who strong pass for 2019?9th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 We have watched and endured too many of the killings, violence and arrests over the last 11 months. |
Skip Twitter post, 1 Budget Minister, speaking to the press after the Meeting: “The 2019 Budget is ready.” Next step will be presentation to the National Assembly, by the President.— Presidency Nigeria (@NGRPresident) December 7, 2018 End of Twitter post, 1 eye still dey dis tori wey just land and we go bring una more as e dey comot. |
Another thing we de for inside dis tori Jean Claude Ango Ango: America ban Cameroon military official for seka bush meat trade corruption10th July 2019 Afta 'ambazonia fighters' block road, governor stop waka for night9th September 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Efe Sodje na di face of di charity Judge Michael Topolski QC tell di defendants: "Una don bring shame for una self and una family." |
Kano Sharia Police don begin arrest 'prostitutes and criminals' ahead of Ramadan fast IGP don reduce Police 12 hour shift sake of work stress Di joinbodi wey dey review di regulation comprise of team of technical experts from civil society, academics, legal practitioners and dem follow sidon wit representatives of di police. |
Blockade for tourist from China and India no go dey. |
For di 15th year of di awards, actress and producer, Kemi Lala Akindoju, Lorenzo Menakaya and comedian, Funnybone na im host di AMAAs. |
Dis na why Will Smith latest studio release dey 'burst pipo brain' Will Smith use helicopter bungee jump celebrate im 50 years birthday E tok about im music and im relationships and na when Jada Pinkett Smith enta di mata, im say, "I bin siddon with Will to tok to am afta im marriage turn to life partnership and im bin give im blessing. |
Before before, di advice na say make pipo dey take am once everi 10 years, but three years ago, Ihekweazu say, dem remove dat instruction as sabi pipo see say once pesin take am, e go protect im bodi forever be dat. |
E also mean say make pesin no dey spend too much time outside, wia pipo plenty. |
ameroon Constitutional Council go work after 22 years 8 February 2018 Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO Wetin we call dis foto, President Biya don also sign decree for Cameroon elections wey go hold dis year Presidential decree don organise, show how Constitutional Council go work. |
Posted at 19:42 7 February 201919:42 7 February 2019 Candidates go begin ansa kwesions ontop Education Mata Na di ADP candidate dey ansa di first kwesion. |
If na new music you wan find out about, e better say make you wait for di official website than to begin visit website of other people wey fit come get virus and malware. |
Nicole wey file for divorce from di rapper, wey im real name na Andre Young tok say she need am to continue with her standard of living and pay for expenses. |
He san explain say "we need banknotes den coins which go be convenient give most people sake of e be high quality, secure and cost-effective." |
Gather for prayers Typically, Muslims go gather for mosques and prayer grounds for morning to perform Eid prayer but dis go change. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Many odas for social media no hide am say wetin Buhari dey do na 'nepotism' - wen pesin dey use padi-padi to give odas work. |
Cameroon no wan poke-nosing to solve Anglophone crisis Cameroon National Day make sense? |
oronavirus: How Nigerians dey 'parte' inside Covid-19 lockdown Faith Oshoko BBC Pidgin 28 March 2020 Wetin we call dis foto, Nigerian Parties don change style on top di situation corona virus don put world Self isolation and social distancing na some of di ways sabi pipo don advise say go help to prevent di spread of Covid-19 wey dey cause palava for di world. |
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa Gunmen attack: IG of Police order serious search for pipo wey kill DPO1st July 2019 Kano Police arrest man wey dress like woman sneak enta female hostel7th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Similar headlines don appear for oda kontris wey many pipo don share. |
Many social media users wey dey live for di city dey use di hashtag complain about how authorities for Nigeria bizness capital no provide alternatives before dem ban di cheapest means of transportation for most pipo inside Lagos. |
Another thing we de for inside dis tori AWCON 2018 final: Nigeria Super Falcons beat South Africa Banyana Banyana to carri di cup1st December 2018 AWCON 2018 final: Nigeria Super Falcons v South African go shele for Ghana1st December 2018 AWCON 2018: Nigeria Super Falcons beat Cameroon Lioness for semi finals to qualify go finals27th November 2018 AWCON 2018 final: Why women footballers no dey collect di same winning moni as men?30th November 2018 AWCON 2018 final: Super Falcons victory sweet Buhari, plenti Nigerians for belle2nd December 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Provide free basic health care services to pregnant women and children wey dey under di age of 10. |
So as army see de head, deh start shoot and na so pipo di run, close dia shops go hide, enta house early because of fear, one resident tori. |
Mali na one of de former French colonies weh army take ova pawa, force President Ibrahim Boubacar Keita for resign for August 18. |
Some wan say make we go back for federal republic, anoda wan say how weh constitution for 1966 bi tok, make deh decentralize, make all power no bi only for Yaoundé, get regions and elect governors dem". |
Automatic hand-washing machine Wia dis foto come from, James Wamukota Wetin we call dis foto, Stephen received a presidential award for his invention Nine-year-old schoolboy from Kenya Stephen Wamukota invent wooden hand-washing machine to help reduce di spread of coronavirus.Di machine allow pesin wey wan wash hand to use im leg match one pedal wey go turn water for dem, so as to avoid touch-touch of di water bucket. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 You no get mouth Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori "Asa dey come to safe us"15th May 2019 Falz: Nigerian musician go show for Hollywood TV series15th March 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
I bin don dey struggle wit my skin for almost one year, and doctors tell me say na stress, hormones wey no balance for my bodi, and oda tins wey I no fit control. |
End of Facebook post, 1 Tori be say, di reason di militant group no gree release Leah na sake of say she no gree change her faith from christian to muslim. |
Poland vs Nigeria: Iwobi and Balogun don show Wroclaw |
Opposition di see dis move as way for cheat, for seka say de pipo weh deh go vote di daso run from the two regions for go oda areas. |
After di test na im Shearer talk say: ''Football suppose dey ginger universities to do plenty research but dem need money.'' |
For May 2018, oga Trump admit say im pay back di money wey Mr Cohen pay, even though im bin deny am before. |
Prof. Adewole wey tok on Monday as dem dey mark 2018 world No- Tobacco Day, say most of di flavoured tobacco dey targeted at youths and dey as dangerous as cigarettes. |
Di Nelson Mandela Foundation foundation sef don tell am say make im resign. |
Na she go be di third female prime minister for di Nordic kontri. |
Brown don reach 29 years old and don dey prison for 13 years now. |
You just collect it and find someone else to spend for. |
Debasmita, aged 24, from New Delhi, India Wetin we call dis foto, Debasmita is enjoying her virtual relationship with her new partner Wen I start to date my current boyfriend three months ago I happy say at least dis one dey my city as all my former relationships na long distance. |
End of Facebook post, 1 Kanu na Jew and di Western Wall na one of di holiest place wia Jews fit pray. |
End of YouTube post, 1 Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Meet di dogs wey UK goment wan train to smell coronavirus Test don begin for Britain to see if dogs fit use dia ogbonge nose smell coronavirus.19th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Wia dis foto come from, Facebook Oga Iheanyichukwu Ibe Ukadike, anoda ogbonge Imo state son of di soil agree wit Oga Ahamaba say, e say e go good make Govnor Uzodinma visit all di different local goments for di state, rub minds wit dem to understand wetin dem want from goment. |
Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt21st June 2019 Egypt vs South Africa: Coach Aguirre chop sack, FA President Abou-Rida resign afta Bafana Bafana knockout Pharaohs from Afcon 20197th July 2019 Nigeria vs South Africa: Super Eagles don qualify for Afcon 2019 semi finals10th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"We see birth attendants dey cut umbilical cords wit blades wey rust and glass, wey expose newpikin dem to neo-natal tetanus - and many of dem die. |
Skip Twitter post, 1 #PMBinRussia: Nigeria and Russia has agreed to revive and solidify the venture between the NNPC and Russia’s gas giant, Gazprom for the development of Nigeria’s enormous gas potential and infrastructure.— Garba Shehu (@GarShehu) October 23, 2019 End of Twitter post, 1 According to Malam Garba Shehu, di Senior Special Assistant to di President on Media and Publicity wey yarn just days before di Sochi meeting start, di two leaders go discuss arms and weapon procurement to assist Nigeria to end di insurgency, particularly di Boko Haram activities inside North East region of di kontri. |
Jennifer Sutcliffe tell local tori pipo KIII-TV say her husband bin dey work for garden wen im see di rattlesnake wey long reach (1.25m) come cut di head comot. |
Lindy say di first time wey she fly plane na di "best moment" wey she don get for her career. |
Why I no fit come decide wetin my own age go be?" |
E say di law harsh for men and women and e no make sense. |
'Nigeria go definitely enta recession sake of COVID-19'- see wetin e mean & how e go affect you Places wia schools don reopen and how dem dey keep children safe from COVID-19 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, World say if dia prediction happen, e go dabaru all di work wey dem don do since three years to end poverty But wetin dis "extreme poverty" mean? |
Nigeria go play di Leone Stars for di Stephen Keshi Stadium for Asaba on Friday, 27 March, before dem fly go Freetown for di return leg for di confront Siaka Stevens Stadium four days later. |
"De Ministry talk plus ETLS Task Force, Ghana authorities, ELTS exporters for Ghana den Nigerian authorities on de matter so say dem go follow de relevant ECOWAS protocols on regional trade " Shirley Ayorkor Botchwey talk for statement wey she sign inside. |
President Muhammadu Buhari condemn di killing of di Christian leader of northern Nigeria, Reverend Lawan Andimi. |
Madagascar coronavirus cure: Meet di man and kontri wey dey try 'save' Africa 13 May 2020 Wia dis foto come from, Andry Rajoelina/Twitter Wetin we call dis foto, Rajoelina na one-time DJ For time wey di World dey look for answer to di global coronavirus pandemic, one kontri leader don dey di forefront of di battle. |
Another thing we de for inside dis tori Uganda FGM ban: 'Why I break di law to do FGM wen I be 26'6th February 2019 Why sabi pipo dey find am difficult to fit predict flood1st September 2018 Bakana boat accident survivors wan start foundation to make sea travel safe13th August 2018 Tanzania ferry disaster: 100 pipo die wen boat somersault for Lake Victoria and di number go increase21st September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Catalonia don declare independence from Spain27th October 2017 Spain go begin suspend Catalonia freedom as deadline end19th October 2017 Catalonia Independence: Spain fit impose direct rule11th October 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
I attracted projects to Imo East and Imo state bin part of NDDC. |
Ghana Immigrtion Service don put big money on top Residency Permit requirements, di money high pass di fees wey di Nigerian Immigration Service dey charge. |
29 million Ghanaians dey share 55 ambulances Favour Nunoo , Ghana 7 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Recent figures wey emerge dey show say 29 million Ghanaians dey depend on only 55 correct ambulances across all ten regions. |
Solomon tell BBC Pidgin say, di book wey im no sabi, don make am lose many opportunity for life but now im wan try change am. |
Another thing we de for inside dis tori Small pickin wey dey use social media don increase29th November 2017 Social Media Week Lagos: BBC Pidgin dey show14th February 2018 Social media fit destroy di way society dey work - Former Facebook oga13th December 2017 Video, Social Media Week 2018: Wetin people go carry waka?2nd March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Na since 2011 United Nations Environment Programme (UNEP) report bin recommend make Nigeria goment begin clean up di oil spill. |
Tolulope Arotile burial: Video and pictures in military cemetery for Nigeria first female combat helicopter pilot |
Revolution protest: DSS explain why dem arrest Omoyele Sowore 4 August 2019 Wia dis foto come from, Facebook/Omoyele Sowore Nigeria Department of State Security Service (DSS), don confam say na dem true-true arrest di former Presidential candidate of African Action Congress, Omoyele Sowore. |
ameroon army say deh arrest soldier weh e kill driver for Bamenda 20 February 2020 Wia dis foto come from, Cameroon Army/ Facebook Cameroon defence minister, Joseph Beti Assomo say deh arrest soldier weh e shoot, kill driver weh e deny for stop for patrol team for Bamenda, Northwest Cameroon. |
Another thing we de for inside dis tori Russia 2018: Italy keeper Buffon retire after dem lose to Sweden for World Cup qualifier14th November 2017 World Cup: Countries wey no qualify fit play losers' event15th November 2017 FIFA World Cup 2018: Putin don draw ear give officials4th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Di result carry dem put for number 7 position with 57.14 points for Eastern Conference. |
Emeka Ricky, di teacher wey dem arrest na teacher for Community Secondary School Ogbogoro for Obio/Akpor local goment. |
We don suffer for 57 years, we grand pa dem bi put we inside dis union, because deh bi see Francophones laik we brodas. |
Governorship Debate Delta: Candidates focus on Employment, Sports, Security 7 February 2019 Wetin we call dis foto, Di Debate for Delta na di last Govnorship debate wey go hold for dis general election. |
Skip Twitter post, 5 For all its worth the young Francis Uzoho showed signs of a No. |
Pregnancy: Wetin go cause woman wey get belle to chop stone? |
"Ghana exposure in terms of trade volumes to China be high but other African countries like Nigeria, South Africa, Zambia, the Ghana no be unique." |
"Di team get wetin e take to do am. |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images When dem create North Korea? |
"Our invitation no join wetin happun for National Assembly, na our work we dey do. |
https://t.co/ZLxMQhePWe— Yinka Ibukun (@YIbukun) October 7, 2018 End of Twitter post, 4 Hamstring: ACPN what?! |
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Missy Elliott perform some of her hits like Get Your Freak On, Hot Boy, Lose Control and her new single Throwback wey dey from her new EP, Iconology. |
Skip Twitter post, 3 The tidal wave is coming, it's swelling, it's building up & no Standby Force, no brotherhood of "non interference in a sovereign state" & certainly not "the patriarchy machinery" will stop it! |
As di arrest of di singer dey gather national interest, see wetin you suppose know about Naira Marley 1.Even though dem born am for Nigeria, Naira Marley move to Peckham for England wen he dey 11 years old. |
Skip Twitter post, 1 Official Statement from Spaceship Entertainment Regarding Burnaboy️#management pic.twitter.com/QBpBmvuoSW— Burna Boy (@burnaboy) November 21, 2017 End of Twitter post, 1 Dem write for di statement say Burna dey ready to follow dem cooperate. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.