text stringlengths 21 14k |
|---|
Di 20-year-old dey face disciplinary action from im club. |
I know, because one had to deal with it in the course of my work @ the World Bank, helping African countries to get the HIPC Debt Cancellation. |
BBC call di Office of di Inspector General of Police and oda senior police officers to free dia tori pesin sharp-harp. |
Deh bin run away from die, harm and oda tins from weh goment weh e di use force. |
But DSS reject dis accusation say e go be "shame" if anybodi think am like dat. |
Ladies nowadays don wise up now, but e still get plenti women wey dey feel helpless wen dem dey dis kain situation. |
The cause of the fire is unknown at this stage. |
Di ministry of education say wit support from UNICEF, dem don provide safe environment for Liberian students during di Covid- 19 crisis as they prepare for WASSCE. |
"Nobody wan see coup - no be say I dey talk say coup dey come, if di army take over dat one no pure at all..'' Na wetin one of di party officials, Gift Chimanikire tell AFP tori people. |
Dis one mean say "Sorry, di old Taylor no fit answer phone right now. |
Im add say oyibo dey criticise wit superiority complex: "You beta stop dis superiority complex nonsense about human rights. |
On Wednesday November 28 2018, president Muhammadu Buhari approve say make dem reduce di cost of di forms for di Joint Admissions Matriculation Board Unified Tertiary Matriculation Examination (JAMB) and di National Examination Council Senior Secondary Certificate Examination (NECO SSCE). |
30BG A post shared by Davido Adeleke (@davidoofficial) on Dec 25, 2017 at 7:27am PST End of Instagram post, 1 Davido bin show for Wizkid concert, come join am on top stage as di two singers perform Davido latest hit song, FIA. |
For post wey confam im death, Kloots say: "God don get another angel for heaven now. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, #ENDSARS No be serious mata Na im be di chairman of Arewa Consultative Forum (ACF) before im die. |
John Boyega: Watch di Pacific Rim film star emotional speech during Black Lives Matter demonstration for George Floyd death |
Shiite dey free to practice dia religion after ban - President Buhari Still, Human Rights Watch fear say di ban ontop di religious group fit even make security mata for di kontri worse. |
Skip Twitter post, 1 Brain Surgery done on a wrong patient!!! |
According to de University, de non-residential student return to Ghana from international trip. |
Jean Mensah explain sey "de information dem put out der be false, de commission get de right to create new constituencies but we for look assess de various constituencies well before we fit do dat. |
Wetin we call dis foto, Sabi pipo say na structure failure make di building fall Wetin cause di building to fall? |
Another thing we de for inside dis tori Kogi election: APC candidate Yahaya Bello don win second term as Governor of Kogi State18th November 2019 AS E DE HAPPEN Bayelsa, Kogi election results update as e dey hot Bayelsa, Kogi election final result: Buhari tell Nigeria main opposition PDP to accept defeat wit grace18th November 2019 Winner of Kogi governorship election: Thugs burn PDP woman leader alive - Dis na wetin we sabi19th November 2019 1:23 Video, Kogi Governorship Election 2019: Natasha Akpoti say dis one no be election again na war dey happun, Duration 1,2314th November 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election48 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020. |
If we tok say make evritin smooth before we react, no day wey evritin go smooth." |
Wetin we call dis foto, Dr. Chemuta Divine Banda, Human Rights Commission "We don di complain about prison conditions and how for make dem better and prisoners get rights". |
Another thing we de for inside dis tori Bad gang for Nigeria don release 12 Swiss cargo ship crew members wey dem kidnap29th October 2018 Nigeria: Pirates don kidnap six people inside ship for Port Harcourt24th October 2017 Insecurity: Jaguda pipo kidnap four Turkey pipo for Kwara State - Police22nd July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
One of di palava wey dey ground na fight-fight between tribes and religious violence between di Christians wey claim say na dem first come Plateau and Moslems wey dey move about come settle down for Plateau. |
Multiple reports from site accuse Cameroonian military!!! |
'Di police wey soldiers kill na im capture Evans' Army vow to tackle Rivers criminals dis weekend But di oga of di Ijaw Youth Congress for di eastern zone Sammy George , tell BBC Pidgin say, even though di ban no affect dem as dem spread across 8 states di ban no follow. |
He said Port-Harcourt experiences hail storms every ten years.#hailstorm #portharcourt pic.twitter.com/HYyiAQz1ZT— Port-Harcourt People (@PHarcourtPeople) May 7, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 the rain falling right now in port Harcourt fell with ice pic.twitter.com/V0df6buPRY— Pops (@thevaingod) May 7, 2018 End of Twitter post, 3 Odas dey tank God say pesin no die even though say plenti pipo no go get light for some time sake of say many electric pole fall and di roof for many house fly comot. |
'I hear gunshots' Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Kenya Election Violence: 'I Dey Cry For My Pickin' Mr Abinja cry as BBC dey talk with am, say im want justice for im daughter. |
But pipo wey dem come into di kontri wit private jets no dey free from screening passenger like di one wey general airlines dey do. |
Another thing we de for inside dis tori US Open: Why Serena dey always vex for di tournament9th September 2018 Clarence Seedorf suffer for draw 1-1 for e first match as Cameroon coach8th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But unlike wetin we see for Game of Thrones, di thing no dey end say pesin go die, as di loser go surrender. |
For last season Champions League, Mane and one oda pesin na dem score di second highest number of goals - wit 10 for Liverpool, im goals also include di one wey im score as Liverpool lose 3-1 to Real Madrid for di final. |
Apart from di small challenge wey dem dey face wey no be too much wahala, sellers tok say di business dey profitable as dem dey take care of dia family from dia. |
She still believe say women go do better than men for government because woman dey naturally involve everybody for anything wey dem wan do. |
Before us di fishermen wey follow us call dia pipo wey dey fish for Ondo, Delta, Bayelsa up to Akwa Ibom State and dem confam say na so e be for dat side too. |
Helen Paul simple life tips include say ‘expensive school no mean say pikin go sabi book’ |
According to di latest report, di number of pickin dem wey no dey inside school for Nigeria na about 10.5 million. |
XXXTentacion: di many trouble wey worry di rap star |
See di new goment guidelines on lockdown easing As some hail di law as good development wey go make am dey easy to register and do business for di kontri, others especially church leaders tok say some section dey for di law dey illegal for di church. |
Tech Summit 2018: Ogun State want make dem begin mention dia name for technology mata |
Last week, President Mnangagwa talk say dey need to give respect and recognition to dia former president as one of di founders and leaders of Zimbabwe. |
Even though say di interest dey there, people still get fear to put dia money inside Bitcoin, tori fit be say na because dem no too understand as di currency dey work or because dem no just wan lose dia money. |
"Di commission also inform dem say dia nominations for di 16 November, 2019 governorship election for Bayelsa State dey invalid." |
Di unit dey use plenti factors take rank 140 kontris like politics, healthcare, crime, education and social stability. |
I dey grateful to President Trump for di opportunity wey im give me to serve, to Secretary [of State Mike] Pompeo for im consistent support, and to di ogbonge and dedicated professionals wey dey for US mission for European Union. |
Gabon no be di first African kontri to dey consider say homosexuality no be crime. |
Police confam kidnap of Sampson Siasia mama, launch investigation |
Di vice president talk say dia decision to sack dem na for di sake of di patients and to save lives. |
Im name be Musa Keita I, and dem born am around 1280s for Mali side. |
It's fake news or not ?— El-Mago (@elMago201812) October 25, 2018 End of Twitter post, 5 Cameroon Constitutional Council reject di 18 petition wey call for re-run of di presidential election afta opposition party bin say di election no go well. |
Ghana floods kill five pipo for Accra 15 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di flood wey di rain cause for Ghana Heavy rains for Ghana kill five people after de rains fall for like 3 hours on Sunday night. |
You must also make sure say you print di information wey di computer send automatically to your email and no forget to copy and save your registration number for future purpose. |
But dem no ever expect say na pant dem go produce. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Tunisia: Ighalo goal give Super Eagles third place victory17th July 2019 Afcon 2019: Algeria na di champion of Africa19th July 2019 AFCON Draw: Nigeria, Cameroon, Ghana don find out who go dey dia group13th April 2019 Top Tori How to apply for MSME Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone regions for October 1 go be laik graveyard, no waka about, no business30th September 2018 Cameroon Anglophone Crisis: 90 Separatists fighters don surrender - Disarmament Committee16th May 2019 Cameroon National Day 2018: President Paul Biya want unity20th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
"If na true, e dey raise major constitutional crisis. |
Meanwhile, Police Detectives from di State CID, Panti, Yaba, Lagos don establish contact with di victim wit assurances say justice will not only be done but will be seen to have been manifestly done.Investigation still dey ongoing after which di Police Force internal disciplinary procedures go begin for di officers. |
Another thing we de for inside dis tori BREXIT: UK goment website crash afta petitions to cancel Brexit pass 500k in one day21st March 2019 Brexit: British MPs don reject anoda Brexit Deal13th March 2019 BREXIT: "UK go still dey tied to EU rules afta Brexit"12th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Kendrick Lamar beat two classical musicians, Michael Gilbertson and Ted Hearne, to win di prize. |
I must be the only working class white advocate with that distinction. |
Tori be say Manhattan District Attorney office plus New York police department bin dey chook eye for di mata. |
Dem born am on 24 November 1960 for Biu, Borno state. |
View more on twitterView more on twitter View more on twitterView more on twitter View more on twitterView more on twitter View more on twitterView more on twitter View more on twitterView more on twitter View more on twitterView more on twitter Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
Tins wey dem recover from di suspect hand include, 4matic Benz, Toyota Camry, Toyota Corolla, two Macbook computers, two iPads, two iPhones and many oda documents wey EFCC go use do forensic analysis to get more informate. |
Sepp Blatter: Ban or no ban, l dey go Russia World Cup 20 October 2017 Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Former FIFA president Sepp Blatter Sepp Blatter, wey be di former president of FIFA, don talk say im dey go next year World Cup for Russia, even though di world football body don ban am from di sport. |
- UN21st November 2017 UN say Burundi na di saddest kontri for di whole world14th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
We also thank Odiakpo Obire Progressive People's Allaince, Brando Omu All Grand Allaince Party candidate and Frank Ufuoma Esanubi African Action Congress (wey join us today). |
E say if dem dey more professional and no target one political group, Nigerians go happy for am. |
He explain give Accra-based Citi FM sey "we no get any militia group who dey train for anywhere… We dey do evritin peacefully, we no get guns, cutlass or clubs saf." |
Continue flying our South African flag high. |
Skip Twitter post, 1 More winners of Play Decoders and dishes from Olamide's Birthday give away with Id Cabasa#olamideloves2play #votsonplay pic.twitter.com/cyeFrpvgMW— PLAY (@PLAY_Nigeria) March 15, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Lagos Nawa: Olamide 7th studio album go soon drop6th November 2017 #OLIC4: Wetin people dey talk on top Olamide concert?18th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Mass Action Joint Alliance (MAJA) 16. |
Denmark: Your horse die? Na six months to feed am to lion |
Skip Twitter post, 2 Shooting at CAMAIR-CO Aircraft type MA60 in #Bamenda is an outright act of international terrorism. |
To answer dis question, e don reach 11 different times wey di world suppose end but dis one no happen. |
Ruben de la Red Di Real Madrid midfielder bin be one of di most promising talent for football before im collapse for pitch for Copa del Rey match versus Real Union. |
Dem add say di ban go also affect pipo wey dey stay for villages and towns under Osu, Ngleshie Alata and Ga Traditional Councils. |
Skip Twitter post, 1 BREAKING Vice President @ProfOsinbajo has arrived Kabbalah, Kogi State today. |
Australian Open: Caroline Wozniacki beat Simona Halep to win first Grand Slam title |
'Employer say I too speak big-big English to get di job' |
Dr, Yakana Elyssee weh na race doctor say de man for moto-cycle, Bessala Effa Athanase e life no dey for danger as deh don check de shoulder weh e hit as as e fall. |
Tola talk say if schools take dis kain medicine before sickness happen, nobody go fit kidnap girls for Adamawa State schools, but say dis na just one of di security plans wey government dey try. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo dey tok Nafdac still sanction di companies Even though Nafdac lift di ban on di pharmaceutical companies for Nigeria, dem still sama three of dem wit sanctions. |
No movement aka curfew go start from 8pm to 6am. |
George Floyd: Black Lives Matter speech dem wey go viral |
E come drop di whole 22 counts charge against Dudafa and Iwuejo, discharge and clear dem. |
Wizkid sellout im show for O2 Arena Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Meanwhile for some of Burna Boy fans, di Afrobeats singer and rapper dey "underrated" and e fit be di best tin wey don happun since slice bread. |
It is very provocative and an unnecessary call for war. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Former vice president Alex Ekwueme don die for London Di former vice president die for London clinic on Sunday, according to statement wey im family release.20th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Garlic, ice cream, heat, odas dey among fake coronavirus advice you need to ignore But di tin be say, when test don come out negative for me, I go go back to my job, wey be to save lives. |
Dis go be di first time wey dis kain things dey happen for di Arab country. |
Vice Presidential Debate: Three things wey make Osinbajo, Obi, Getso, Galadima, Iya debate final before grand final |
Nigeria don sign agreement wit Germany to help solve light problem |
Another thing we de for inside dis tori Video, Mohamed Salah na BBC African Footballer of di year11th December 2017 Liverpool hama Man City 3-0 as Salah score again5th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori COZA: 'I never rape anybody for my life' - Pastor Fatoyinbo28th June 2019 ECOWAS: Niger President na new Chairman for one year30th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
- Man wey born quadruplets wit sickle cell22nd June 2019 World Sickle Cell Day 2020: ‘Di pain of sickle cell be like say pesin use hammer dey knack nail all over your body’19th June 2020 Video, Actor Jimmy Jean-Louis tok about mental health25th March 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
"Because I no fit work for football... maybe I no go too tey for Russia." |
#UCLdraw pic.twitter.com/h7hYwKWw2K— UEFA Champions League (@ChampionsLeague) July 10, 2020 End of Twitter post, 1 Full draw All quarter-finals go take place from 12-15 August. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.