text
stringlengths
21
14k
This is a story of how the people left MOST BROKEN have EXTRAORDINARY gifts.
Kola Ologbondinyan, wey be national tok tok pesin for PDP, for Thursday morning tok say make dem cancel di election unto say na electoral wayo.
But representative of Iyare Motors, Solomon wey follow BBC Pidgin tok, say di driver of dia bus say di officers dey drunk on di morning of 17 February.
Di way and manner wey dem go do dis convention go make or destroy di party especially say many of di party members don dey chook eye for di next presidential election.
Im say dis one show say Boko Haram dey very-very wicked.
Dis week, one court for America nack former Team USA Olympic doctor Larry Nassar, 175 years for prison on top say im sexually abuse dozens of sportswomen.
Dis incident dey come shortly afta di state members of Assembly bin impeach di Deputy Speaker of di House, Yekini Idiaye.
But according to World Health Organisation, WHO, most patients dey only show small sign and di number pipo wey don die from di virus na about 2% to 5%.
Another thing we de for inside dis tori Buhari US visit: Why government need to stop di kill-kill for di kontri now - Expert1st May 2018 'Herdsmen' don kill two priest and 13 worshippers for Benue State24th April 2018 Herdsmen killings: 10 pipo don die for Benue State21st April 2018 We no like wetin dey happen – South West Herdsmen22nd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di album show me say I be my own superhero.
About Robert Trump Robert na di youngest of Fred and Mary Anne Trump five pikin, and dem born am two years afta im brother Donald.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 De scammer, Kwame Fordjour claim say he be agent of de UN who dey give humanitarian excellence awards to people wey dey do things to benefit humanity.
Di ruling party, wey be di National Resistance Movement (NRM), don dey try introduce new law wey go change di constitution.
Super Falcons don crash comot for Women World Cup Burundi nearly do Nigeria strong thing but Ighalo say tufiakwa "Di players dey leave in batches becos no be evribodi dey come Nigeria," she tok.
Nigeria: Court say make Diezani Alison-Madueke remain for UK
Di lockdown for di two local goment areas (ObioAkpor and Port Harcourt) wey be di main bizness area for di state na until further notice.
Another thing we de for inside dis tori Saudi Arabia: Women go jolli if dis 5 things change27th February 2018 Di Nigerian city wey if you be single lady, you no fit waka for night12th October 2018 Lesbian couple wey Kano State goment arrest say dey planning wedding go land for court20th December 2018 Fainting Dance ban: Kano Hisbah need sabi say dance fit come in any form16th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Musa Nuhu, tok for one letter to airline operators, say dis order na because of Federal government travel ban on 13 kontries with high level of covid-19 infection.
Ameri deal dey 'borst' mind as Ghana gov't increase cost from $510 million to $1.3 billion 30 July 2018 Wia dis foto come from, Goment of Ghana Wetin we call dis foto, Energy Minister Boakye Agyarko set up committee make dem review AMERI deal Ghana goment new AMERI deal arrangement from Mahama en $510 million dollars to $1.375 billion dey borst Ghanaians dema minds.
Prince Harry dey join Formula One world champion Lewis Hamilton for di official opening of di Silverstone Experience, wey be museum for British motor racing, on Friday.
For de past months, dis camp don suffer about 20 attacks, Boukar dok.
Buhari no get power to comot Chief Justice - Olisa Agbakoba Wia dis foto come from, OAL.LAW Wetin we call dis foto, Agbakoba say Chief Justice of Nigeria Walter Onnoghen get immunity for di case wey CCB bring come im domot Ogbonge Nigeria lawyer, Olisa Agbakoba, say President Muhammadu Buhari no get any power to suspend Walter Onnoghen as Chief Justice.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Buhari go return after more than 100 days outside Nigeria Referring to di recent drama wit di Chief Justice of Nigeria, Walter Samuel Nkanu Onnoghen, im say pesin wey criticise im goment war on corruption dey oppose im mission.
Party Agent : Party agent na pesin wey dey rep political party or candidate for di polling unit on Election Day.
ameroon ruling party CPDM sweep 63 senatorial seats dem 5 April 2018 Wetin we call dis foto, Constitutional Council members dem Seven political parties no win any seat for 2018 senatorial elections weh constitutional council declare today.
Some cases dey wey police no know who kill dem or why.
Another thing we de for inside dis tori New York vs oil companies: 'Nigeria government no fit try am'12th January 2018 Netherland court give Ogoni widows go ahead to cari Shell go court1st May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?49 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Mansur Abubakar , Kano 15 June 2018 Wia dis foto come from, NurPhoto Wetin we call dis foto, Wen some pipo hear sallah, na beta meat dem package dey enta dia head For most pipo wey no be Muslims, once dem hear say Eid dey, di next tin wey dey enta dia mind na jolli wit plenti ram and meat.
Drogba represent im kontri 105 times im announce im plans to run for di post for September last year.
We had no symptoms and still both feel perfectly fine but because of our recent travel history we decided to take ourselves and our all close associates we’ve come in recent contact with for the COVID-19 test on the 25th of March.
Di pesin wey dey suffer bipolar disorder fit dey very high and happy one minute and di next minute, di mood go change and e go dey very low and sad.
Karina Igonikon Reporter, 5 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Surrogate pregnancy na wen woman carry belle for anoda woman wey no fit carry pregnancy, especially because of medical reasons.
For di Chanel AW14 show inside Paris e become high-end supermarket.
Di three man panel of di Tribunal wey siddon, say make oga Onnoghen no hold any public office for 10 years, and say make im forget all di moni wey dey im five acounts, as e don become federal goment own.
"Im carry dia deadi bodi come put unda gas to make am look like say na gas leakage kill dem," di prosecutor, wey be chief superintendent of police talk.
Although, di state Commissioner of Police, Bashir Makama, bin tok say dem no pay any ransom but one family source tell NAN anoda tin different.
Mild disease Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Campaigns include calls for regular hand-washing, as ogbonge measure to prevent di spread of coronavirus Dis na wetin most pipo go experience.
So if pesin good well-well, dis teams fit call you to sign for dem as player for di eSport world.
"All dem don deny say deh no bi Cameroonian citizens and deh must to solve dat palava.
"Ah no bi terrorist or secessionist but na de political nature for court di make e slam guilty verdict on me.
"Notin dey happun, Ekiti state dey peaceful, Ekiti state dey ready for di upcoming governorship election, wetin we dey do na to deploy most of our men to various senatorial districts and local goment for di election."
Another thing we de for inside dis tori 1:05 Video, Female Genital Mutilation: Di women wey bin dey circumcise Nigerian girls, Duration 1,056th February 2018 1:59 Video, Women wey dey catch oysters for Gambia, Duration 1,5924th September 2017 1:12 Video, Meet di 13-year old gele and make-up expert, Duration 1,129th October 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Weddings na ogbonge events wey make pipo happy and gbedu for evri part of di world.
She add say she sharperly return di two bullet proof cars wey she dey use afta she find out say dem come from contractors and wen she tell senator Akpbaio about her findings, e say no be big issue.
Also, im say: "No be about to make di children mind rest, na to empower dem."
Another thing we de for inside dis tori China don release US basketball players wey dem accuse say dem thief for shop.8th November 2017 Companies dey use 'race advert' deceive people?10th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Also former presidential candidate of Young Progressive Party, Kingsley Moghalu tok say time don reach for Nigeria to take serious action on top di killi-killi of dia citizens inside South Africa.
We be di get and we got still get some super players from Cameroon for seka dis agreement.
Three die, eight dey hospital afta deh chop fufu and njama-njama for Cameroon China university say Cameroon student get Coronavirus But for May 17 weh e die, CHU, say bed no dey for put e. Afta deh ask family for pay FCFA 70,000 (140 dollars) FCFA 100,000 (200 dollars) for scan.
Plenti of di deaths dey for di rest of Asia, according to latest figure from China wia di virus for start.
Pipo for social enta am wella because of wetin di fighter write for Twitter.
Im go hide for one cheap hostel and im relation buy im ticket to go back to Ecuador.
Njie bin don start de season with OM and play only 45 minutes as de club win Toulouse 4-0 but de club succeed for sell e kontri man, Andre Franck Zambo Anguissa for Fulham.
She say di court no get jurisdiction to hear di mata come order say make dem cari di original case file go back to Director of Public Prosecution for legal advise but she order say make di man dey for prison custody in di meantime before she come adjourn di mata till further notice.
So, as di tori be na, dem no gree do call to bar for one woman lawyer because she wear Hijab, come nack lawyer wig on top.
Mia Khalifa say she make only $12,000 from blue feemR Kelly don surrender imsef to Chicago police Mr Jeremy, wey im real name na Ronald Jeremy Hyatt, dey face accuse say e rape one 25-year-old woman for one house for West Hollywood, according to one statement from Los Angeles County District Attorney Jackie Lacey.
Jumoke Owoola - Nigeria 2019 elections: APC dey use moni block women to run for political office - Jumoke Owoola 14 September 2018 Wetin we call dis foto, Wife of Nigeria president Aisha Buhari don dey campaign say di kontri politics must get more women inside All Progressives Congress (APC) dey use moni to block women aspirants to run for political office, according to Princess Jumoke Owoola, wey dey contest for Ekiti State House of Assembly, for Nigeria 2019 general elections.
E warn say if US succeed make North Korea get sanctions wey strong pass di ones dem already get, say dem go "make sure say US pay di price."
Ghana pass Right to Information afta 20yrs Ghana opposition NDC elect John Mahama as flagbearer for dema 2020 ‘bobolebobo’ election campaign Afta dema talks plus parties dem take key decisions around preparation for 2019 District Level Elections and Referendum, Inspection of Political Party Offices den updates on audit compliance of de parties, de EC explain for press statement wey dem release.
Wetin we call dis foto, America Frontline Doctors in front of US Supreme Court Dem bin di join body of America Frontline Doctors.
Another thing we de for inside dis tori 1:04 Video, You go fit use your hair do art design?, 1,0424th October 2017 1:08 Video, 'Dem say I go sleep for under bridge' - Speed painter, 1,083rd April 2018 0:57 Video, Guinness World Records: Adetunwase Adenle get reach four sef, 0,5720th February 2018 1:58 Video, Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist, 1,5830th January 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,00one hour wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020.
Di demolition pain me well-well sake of say I now live for uncompleted building and I no fit get moni to rent anoda house", she explain.
Another thing we de for inside dis tori Video, Ebola Survivors dey cry on to Human Rights Violation19th December 2017 Ebola virus don reach Cameroon?31st January 2018 Disease X: WHO dey warn people of world epidemic13th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
One group do only breastfeeding for six months, di oda group give dia pikin solid foods togeda wit breast milk from di age of three months.
Wetin I need to know about coronavirus?
Dem don dey work on top Bill wey fit turn to law wey go mean say harassment against women for French streets go be offense wey go come with fine wey di person must pay quick-quick.
7 January 2018 Wia dis foto come from, Setumo-Thebe Mohlomi Na thousands show for di first AfroPunk festival wey land for Africa for di first time since e start for New York, United States for 2005.
Skip Twitter post, 6 The super eagles did their best.
(@SIREHABBIIBB) November 5, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 It's so deeply annoying for a corp member to be paid 19800NGN as #NyscAllowance it is like giving alms to the poor.
Another thing we de for inside dis tori Early blood test don dey wey fit show risk of miscarriage2nd November 2017 Serena Williams don share baby picture13th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dr. Omotosho-Ikuru say di test cost reach 15,000 Naira and di vaccine na about 12,000 Naira per dose.
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Naira Marley bin launch im own label for January, 2020 MarlianMusic wen e sign four artistes—Zinoleesky, Mohbad, Cblack, and Fabian — during one ogbonge concert alias 'Marlian Fest' inside Victoria Island, Lagos.
Since weh Anglophone crisis start, deh don arrest plenti journalists laik Mancho Bibixy, Awah Thomas and odas dey for ngata.
No be today quarrel start between Nigeria workers and di minister.
During dat time, Einstein wey be scientist just hear say im win di Nobel prize for physics, wen im been dey Japan for tour.
She come put togeda a team of engineers, doctors and oda sabi pipo dem, dem come manufacture Crib a’ aglow wey be phototherapy unit wey no dey only use normal public electric power but fit use sun light as power.
Skip Twitter post, 2 Kevin De Bruyne says he is 'confused' by the current handball laws after Manchester City were denied a stoppage-time winner against Tottenham on Saturday More: https://t.co/3Z8kOuBBsS pic.twitter.com/y3CgdP40RB— Sky Sports Premier League (@SkySportsPL) August 18, 2019 End of Twitter post, 2 Former players sef don chook mouth for di mata.
Dem neva reveal di price wey oga Maezawa agree to pay for im ticket to space but according to Mr Musk di price na " lot of money".
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa governorship election 2019: INEC declare David Lyon of APC winner afta 20 years of PDP rule17th November 2019 Kogi and Bayelsa election results from INEC17th November 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election45 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Smaller trials bin don show say nearly 40% of di 5-to-17-months-olds wey receive am dey protected.
Skip Twitter post, 2 Might just be teasing.
Grammy: South Africa group Ladysmith Black Mambazo don win 29 January 2018 Wia dis foto come from, RAJESH JANTILAL/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Ladysmith Black Mambazo be one of di top successful man choir form Africa South African band Ladysmith Black Mambazo don carry di Best World Music award for di 2018 Grammy Awards ceremony wey happen overnight for New York, US.
Boko Haram: UK don train 28,000 Nigerian soldiers
Liverpool v Barcelona make musician Kcee lose N1m bet 8 May 2019 Wia dis foto come from, KC Instgram Wetin we call dis foto, Kcee say im no be Barca fan Wen Barca do di 'impossible' troway 3-0 advantage against Liverpool on Tuesday, dem break di hearts of millions of dia fans worldwide and also affect many pipo pocket.
So we happy with Emir decision wella."
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Popular blogger Kiki no regret say she come out as gay18th November 2017 Video, Sexual harassment dey Africa too18th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Abu Dhabi don introduce new 'visa on arrival'
rian man wey 'im family lock up for 30 years' get rescue 21 August 2020 Wia dis foto come from, Human Rights Network Police for Kano State, northern Nigeria, don rescue one 55-year-old man wey im family lock up for 30 years as dey claim say im get mental problem, na wetin human rights activist tell BBC Sani Shuaibu.
Abule Egba fire outbreak: Wetin we know about NNPC pipelineexplosion wey burn parts of Lagos
Di Nigeria Visa Policy (NVP) 2020 na part of one ogbonge reform Programme wey dem dey call 'Nigeria Immigration Service (NIS) Border Strategy 2019-2023.'
INEC wan wear one trouser with N/Assembly because of 2019 elections 27 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, INEC say na 16 February 2019 di presidential elections go hold for Nigeria Di Independent Electoral Commission (INEC) wey be di join bodi on top election mata for Nigeria dey stand dia ground say di first election wey go hold for 2019 general elections na di presidential election.
Although di goment still dey silent about wen commercial drivers go begin go about dia business, drivers like Taiwo and Jegede hope say goment sef go develop safety guideline for dem like e do for di aviation sector to follow so dat dem go fit put food for table for dia families.
FBI List: EFCC arrest one of di yahoo-yahoo suspect wey America dey find
Skip Twitter post, 1 Dear @MBuhari Nigerians need you/your govt to make security your number one PRIORITY in words and actions.
Authorities arrest Mo Robinson, 25, from Portadown, County Armagh say dem suspect say im commit murder on Wednesday.
Ghana president Nana Akufo-Addo, UK Prime Minister Theresa May, current UN oga Antonio Guterres, all of dem dey hail di international elder statesman.
Celebrities show for di red carpet on Monday night, with gowns wey resemble Pope own, dress wey dem take chainmail of Crusaders do and in di case of Katy Perry, angel wings wey big well-well.
— Osas Cruz (@OsasCruz) July 31, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 The PDP just signed World best player, Ballon D'or winner, Champions League Winner, Nike ambassador, Cristiano Ronaldo(Senate President, Bukola Saraki) into their team.
Manaouda Malachie don explain de strategy na for follow three T's-Test Tracking and Treating.
Shine your eye for any symptom.