text stringlengths 21 14k |
|---|
Skip Twitter post, 2 So I thought I wouldn't do this but after seeing how promptly @toniastro_ issues with SARS operatives is being handled, I thought not to die in silence and voice out my ordeals with them. |
Idris Elba don Engage Cardi B get belle iHeartRadio Awards: Kendrick Lamar, Cardi B win Di rapper say e get tins wey she dey like to share wit di world and e get tins wey she dey keep private, say dia marriage na one of her secret moments. |
Buhari tell di security chiefs make dem find out how di operation take happen and make sure say dem put tins in place wey go stop dat kain attack to repeat again. |
(Express) Barcelona and France forward Antoine Griezmann, 29, say im intend to finish e career for Major League Soccer for America. |
Who be di girl Kim Kardashian dey fight for? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Coronavirus pandemic don affect millions of pipo all ova di world and e don cause total lockdown for most kontries. |
For inside statement wey tok tok pesin Peter Afunanya sign, DSS go grant di kontri Shia Muslim leader leave to travel to India for di treatment. |
Pipo don enta social media to tok dia mind as to wetin dem think about di mata. |
Di Muslim and Christian youths get quanta afta one quarrel between wheelbarrow pushers for di town of Kasuwan Magani. |
Coronavirus: How Nigerians dey 'parte' inside Covid-19 lockdown |
Another thing we de for inside dis tori Sierra Leone election: Buhari dey troway twale give di pipo5th April 2018 Sierra Leone Election: Di group wey dey use music tell opposite of politicians talk28th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey ... |
Tori be say di attackers go wear army uniform, carry AK-47 and enter for midnight. |
'Libya returnee fit don join ISIS' - Obasanjo Na wickedness dem dey do migrants - UNHRC 200 Cameroonian migrants don come back from Libya IOM talk-talk person say dem dey try see whether dem go fit use other airports take send di migrants go home. |
"If we no give moni for gendarmes or amba boys deh no go let we pass, and if passengers no pay we no also get moni for give control". |
E say yi group di register name for all detainee weh e concern Anglophone crisis for show'am with facts and figures. |
By di time army finish work, tori be say dem kill many pipo and burn di town patapata. |
Western Togoland: Separatists group for Ghana vow sey dem go declare independence by midday |
Mr Achi still say dem do soon start to use prepaid metre but dat one na small-small; dem no go do all one time. |
Na December 2014 im enter Twitter but e be like say na when im become president Buhari account come dey very active. |
Man City vs Arsenal: Guardiola don win first cup for England |
Nigerian, oda kontri citizens wey die inside Ethiopian Airlines crash Ethiopian Airlines crash don kill 157 pipo For October 2018, Lion Air which also get Boeing 737 MAX 8 aircraft for Indonesia crash moments after dem take-off from di airport. |
Chinedum 'Saint Maxzy, Iregbu' wey be movie producer with Ebonylife TV say, "Idrissa na one baba wey l learn from." |
Another thing we de for inside dis tori Video, Arsene Wenger don 'carry' fake George Weah news12th October 2017 I go sack Wenger if I buy Arsenal - Dangote17th August 2017. |
Answer to dis, and oda kwesions24th January 2020 Coronavirus - Virus: Cameroon striker Christian Bassogog don donate $16,000 to im kontri men inside China26th February 2020 Coronavirus: See di list of kontris wey don get COVID-19 disease as e dey spread4th March 2020 Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-1... |
A Ukrainian guy grows his hair long, puts on Biblical-era robes, calls himself the son of god, and is hooking up with pastors who want PR and social media hits. |
Another thing we de for inside dis tori Aisha Buhari call out President Muhammadu Buhari Social Investment Programme say e get ‘K-leg’26th May 2019 Nigeria killings: Buhari cut im Dubai trip short return to Abuja10th April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration porta... |
Shell give Nigerian oil minister $1.1bn bribe Di Nigerian government dey claim say JP Morgan suppose know or suspect say di money go miss. |
How long immunity dey last, and you fit get am twice? |
Pikin di feel pain for belle e good for scan check for cancer. |
Israel bar dey give discount to women wey dey 'period' |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Drunkards Association dey go Oktoberfest for Germany20th February 2018 Ghana: Drivers go fit begin use local language do exam5th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innov... |
NDDC: Pipo dey treat Niger Delta Development Commission like ATM |
Kenya athletes wey bin land Nigeria for di competition bin dey threaten to go back to dia kontri afta di competition organisers abandon dem for Lagos international airport. |
See how pipo survive Third Mainland Bridge closure in 2008, 2012, 2018 & now Third Mainland Bridge Lagos dey close by midnight Friday - Find di latest alternate routes here Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Third Mainland Bridge: "We dey check weda di joints don expire" Wia dis foto c... |
Buratai ginger oda officers and sojas make dem continue to work hard wit discipline, come promise say evribodi wey suppose get promotion, go get am. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram battle: Nigerian Air Force Helicopter crash don kill five pipo3rd January 2019 Boko Haram: Nigerian Army say video of soldier wey dey complain about no better gun to fight na old video31st December 2018 Boko Haram: Nigeria Police deny say 167 officers run from assignme... |
Dis one dey follow as Nigerians and activists dey para say di Department of State Services (DSS) just dey arrest pipo anyhow anytime dem wan do I-no-go-gree waka ontop tins wey dey happun for di kontri. |
According to her, di show na adult programme and if any pickin dey watch am, na di fault of di parents and so make anybody no blame her. |
Full-time workers go collect £1,000 and part-time staff go collect £500. |
Security agencies bin block road to im house and dat of im deputy Ike Ekweremadu for di capital Abuja. |
"One of them bin dey look for somethin and di oda one, he run straight to di helicopter and im bin dey try to break win window," Im tok. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ivory Coast's President Alassane Ouattara (L) and Guinean President Alpha Conde attend a ceremony marking the 75th anniversary of the Allied landings in Provence during World War II, in Saint-Raphael, south eastern France, on August 15, 2019 Many pipo shock w... |
Fulfude na language wey pipo dey speak for Niger-Congo›Atlantic-Congo›Atlantic›Northern›Senegambian›Fula-Wolof›Fula›East Central Africa. |
Make we look some of im accolades. |
Ah feel relief and happy ah di feel different as all tin di komot for normal track now. |
So di immune system wey dey defend di body from attack go come begin dey fight against plenty-plenty strains, or type of HIV. |
Na de fist taim weh deh di make Christmas tree from plastic bottles and kontri, as dia own contribution for put smile for pikin dem for some orphanage dia face. |
Di internet company being describe Hollingworth as adventurer unto say she dey "keep her passport where she go fit reach am, for in case." |
Everybody please welcome @peruzzi_vibes to DMW!!! |
Afta two weeks of care, im begin show signs say im don dey well. |
Dat road na di worst road wey we get for Port Harcourt but goment dey claim say dem don complete am. |
Our roads are the best in the world. |
But if Google releases a new version of Android, Huawei no go fit go fit give dat update ontop dia phones. |
Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram We would like to express our gratitude to the first responders who rescued Aryeh and to the lifeguards, coast guard, divers, fire and police departments for their continued efforts to help find our beloved Shad. |
Imo goment say na taxpayers money dem take build am but make im go follow proper channel first. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Guys this is an emmergency o. |
Wia dis foto come from, Facebook/President Buhammadu Buhari Wetin we call dis foto, Dis law wey dey among di three bills di presido sign on Friday also affect deputy govnors wey take ova dia oga post become govnor. |
James tell BBC Pidgin sa "im no fit leave im job to dey waka with pipo dog lai-lai" Video by: Dan ikpoyi Another thing we de for inside dis tori Zsa Zsa, di world Ugliest dog don die11th July 2018 Image gallery, Di hotel wey only dogs dey stay for Germany15th October 2017 1:45 Video, Dog Meat: Di food treat wey Akwa Ib... |
For letter wey di Igbo Canadian Community Association (ICCA) sama BBC, dem tok say di harsh way goment dey do dis women na on purpose and na abuse to all Igbo pipo. |
Why Cameroon Senate, Assembly, External Relations vex for EU Parliament UN, Amnesty, rights groups di condemn arrest for Kamto and others say make goment free dem Cameroon goment say Human Rights Watch take side wit separatists for e 2019 report Communication Minister Rene Emmanuel Sadi say "EU resolution bi one sided,... |
Di 2 powders contain E-coli and Staphylococcus bacteria. |
Justin Bieber challenge Tom Cruise to UFC cage fight 10 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na 31 years Tom Cruise use senior Justin Bieber wey dey 25 years Canada singer Justin Bieber don challenge movie actor Tom Cruise to fight am inside Ultimate Fighting Championship ring. |
Another thing we de for inside dis tori Lady Gaga 'dey sorry' say she work with R Kelly10th January 2019 R Kelly dey face fresh court case unto claim im infect woman wit STD22nd May 2018 Why di fight between R Kelly and im broda don enta phase two14th September 2018 I admit say family member 'touch me' till I enta 14 -... |
Mr Museveni go end im march for di western town of Birembo, di site wia Mr Museveni rebels and di den President Obote troops face each oda for one of dia toughest battles on 10 January. |
5 tins wey Harry and Meghan go do before dem step down dis March 7 March 2020 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Harry and Meghan, and Ross Kemp, clap as one winner propose to im partner Prince Harry and Meghan don attend one awards ceremony for London to celebrate military pipo wey sick and those ... |
Di scheme na to address dis unemployment, give youths skill and drive di kontri socio-economic sector. |
Di Duchess of Sussex admit say she to adjust to royal life bin dey "hard" and she neva prepare for how tori pipo go dey torchlight her mata despite say her British friends tell am say tabloids fit "destroy" her life. |
Another thing we de for inside dis tori Onnoghen: Atiku, Nigerians react as Buhari suspend Nigeria Chief Justice25th January 2019 2019 Election: Amina Zakari new post for INEC provoke Nigeria opposition4th January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours we... |
But government say di barter trade agreement no go add to Ghana en debt burden. |
Wia dis foto come from, Madu Wetin we call dis foto, Local divers dey help find survivors "Pipo wey dey pass nearby wit di help of police help to rescue eight passengers. |
Another thing we de for inside dis tori Why Sierra Leone shut down internet after election1st April 2018 Confusion for Sierra Leone after court stop election24th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di y... |
Him drag ear say development of Sahel region dey very important. |
"Some pipo call am appreciation, I call am abuse," he tok. |
Sustain positive interest rate and improve access to loans for bank stakeholders wey dey important. |
Im carry special phone go Dem fit don give am special secure phone wey im fit roam network connections as im dey for China mostly so e go fit dey secure for foreign land. |
6.Weda di cases go reduce for summer. |
ameroon Anglophone crisis: Life don return for regions afta ten days lockdown 15 February 2019 Wia dis foto come from, Ikema Patrick Life don kam back for normal some-how for Anglophone regions as pipo fit komot for house, go market buy chop, afta ten days for inside house as separatist bin force lockdown for dem. |
Wetin we call dis foto, Dis na wia dem dey pray to di Osun god Wetin we call dis foto, Women dey pray to di Osun god You sabi how Google dey translate your language? |
Adetunji say di major problem na di price. |
BULLETS ARE BEING SPRAYED LIKE RAIN ON INNOCENT PEOPLE IN BAMENDA! |
: UK get plans return Nigeria 'Okukor' wey dem tiff for 19 century 28 November 2019 Wia dis foto come from, PA Media Na cock wey cause serious wahala for history when dem cari am comot from Nigeria and now e be like say dem go return am. |
Anoda tin wey dem see say for sub Sahara Africa, Naigeria na di kontri wey dey very low for di ones wey dey use mobile moni. |
Coach Yusuf bin tell di reporters say selection for CHAN na based on form and how di players dey play alone. |
Australians say dem want gay marriage Why Denrele Edun wear woman cloth for Magazine shoot Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'I be Lesbian, but I also be pesin’ Afta dia battle for almost twenty years or so, India LGBTQ community wey be (lesbian, gay, bisexual, transgender and queer) ... |
President Biya Invite political parties, associations for invest for fight covid-19 di respect rules weh goment put ground. |
"I manage di club wit all my heart." |
Chairman of Airline Operator of Nigeria, Noggie Meggison talk for 2016 say di operators lose 30 engines because of bird strike wey happen for 2016. |
So dis na wetin you need to know about di league. |
Di street lawyers dey siddon inside shed wey dem use old shipping containers do. |
As part of diplomacy embassy get tradition for meet with different groups dem for host kontri. |
Dem bin post Ms Mandela go Denmark for 2015 and dem don arrange say she go become South Africa head of mission for Monrovia, Liberia. |
Two times every day, teams for here go make one episode of BBC Minute - to help people know wetin dey happen for di world in 60 seconds. |
Di girl na final year law student wey dey in good standiing and go soon graduate. " |
Skip Twitter post, 2 When you put together the #DigitalEconomy, the African Continental Free Trade Area #AfCFTA, you begin to get an Africa where poverty will be a thing of the long time past. |
'Deadi bodi' wake up for inside S/African mortuary |
Text (SMS) or Whatsapp For dis age wey text don dey very popular, some companies get rule say if di worker wey dem wan sack dey far away and dem wan do am sharp-sharp, make dem send am text. |
Wia dis foto come from, TONY KARUMBA Wetin we call dis foto, Boys tell charity workers say, dem think when girls dey bleed, na because of sexual violence Which way forward? |
Wetin we call dis foto, Histology lab for Medical Sciences Faculty for University of Port Harcourt Di agreement wey di ASUU presido dey tok about na di one wey follow one 2012 report by one federal goment committee to torchlight all di tins wey universities need to move forward - and dia recommendation be say N1.3tr de... |
Just look at the queue at the jetty. |
Another thing we de for inside dis tori FG "MSME Survival Fund registration portal" latest answers to Covid-19 funding kwesions wey pipo dey ask about di web portal23rd September 2020 Survival Fund registration portal 2020: Facts to know about MSMEs "registration form" login22nd September 2020 Kogi State tanker explosi... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.