text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'Saraki still get case to answer' - Court13th December 2017 Nigeria: EFCC wan fight corruption 'like wetin never happen before'2nd February 2018 Alleged looters list: 'Na direct reply to PDP challenge' - Lai Mohammed2nd April 2018 Nigeria gofment don release 23 more names of pipo dem say kolobi money2nd April 2018 Video, Nigeria looted property: 'Make EFCC dey publish list of wetin dem seize' - Nigerians23rd February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
See all di winners African Player of the Year Mohamed Salah (Egypt & Liverpool) Riyad Mahrez (Algeria & Manchester City) Sadio Mane (Senegal & Liverpool) - Winner African Women's Player of the Year Ajara Nchout (Cameroon & Valerenga) Asisat Oshoala (Nigeria & Barcelona) - Winner Thembi Kgatlana (South Africa & Beijing Phoenix FC) African Interclubs Player of the Year Anice Badri (Tunisia & Esperance) Tarek Hamed (Egypt & Zamalek) Youcef Belaïli (Algeria & Esperance / Ahli Jeddah) - Winner African Youth Player of the Year Achraf Hakimi (Morocco & Borussia Dortmund) - Winner Samuel Chukwueze (Nigeria & Villarreal) Victor Osimhen (Nigeria & Lille) African Men's Coach of the Year Aliou Cisse (Senegal - Senegal) Djamel Belmadi (Algeria - Algeria) - Winner Moïne Chaâbani (Tunisia - Esperance) African Women's Coach of the Year Alain Djeumfa (Cameroon) Desiree Ellis (South Africa) - Winner Thomas Dennerby (Nigeria) African Men's National Team of the Year Algeria - Winner Madagascar Senegal African Women's National Team of the Year Cameroon - Winner Nigeria South Africa Best Goal of the Year Riyad Mahrez goal against Nigeria for Afcon 2019 semi final Special Award Kodjovi Obilale African National Association of the Year Egypt Football Federation African Club President of the Year Mois Katumbi - President of TP Mazembe Another thing we de for inside dis tori Caf Awards 2019: Mane, Salah, Osimhen collect nomination for AFOTY24th November 2019 Premier League Top scorer: Aubameyang, Mane and Salah win Golden Boot12th May 2019 Afcon 2019: Algeria na di champion of Africa19th July 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election54 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Africa Day: Davido, Burna Boy, Tiwa Savage, Paul Okoye, M.anifest dey use YouTube concert celebrate continent 25 May 2020 Wia dis foto come from, Kevin Winter/Getty Images Wetin we call dis foto, Burna Boy perform for 2019 Coachella Festival Di 57th Africa Day celebration go happun wit concert wey go feature di biggest music stars for di continent and beyond.
De artist say realism painting na branch weh e start for 14th century, and na dis kain painting weh e laik for do'am.
André Ayew be de new Black Stars captain Meet di 'animals' wey dey compete for AFCON 2019 Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt21st June 2019 André Ayew be de new Black Stars captain24th May 2019 Asamoah Gyan retire from Black Stars sake of 'captaincy issue'20th May 2019 Asamoah Gyan: Black Stars captain don return from retirement after Ghana President intervene22nd May 2019.
Di government bin tell di couples make dem go marry for church or for state registry.
Felabration 2017: How people take remember Fela Nigeria: Fela house go turn to museum But one pesin wey no send Abiola for dat time na di late Nigeria musician Fela Anikulapo Kuti.
ria: Why dem close down Abuja airport 25 January 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Di Federal Airports Authority of Nigeria FAAN don reopen di runway for di Nnamdi Azikiwe International Airport, Abuja, after dem bin close am for about one hour on Thursday.
"E fit be like say e dey embarrass pipo and church no suppose put mouth for di mata, but na marriage and sex dey important for marriage, so I no think na wrong tin di church do."
De disability sabi pesin say e gree wit Human Right Report weh e tok how pipo wit disability dey for middle violence, di struggle run, deh di abandon some and don kill plenti.
Another thing we de for inside dis tori Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI recipient for West Africa23rd January 2019 Corruption: Cameroon corrupt pass Ghana and Nigeria - Transparency International30th January 2019 SWAT squad wey storm Ayawaso West Wuogon wear mask so mosquitoes no go chop dem - DSP Azugu19th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?17 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Muhammadu Buhari goment deny accuse say im dey oppress Nigerian Christians27th June 2019 New year message: Projects wey President Buhari promise to do for Nigeria for 20202nd January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election59 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Former President Goodluck Jonathan wen e launch im book 'My Transition Hours' tok say vote buying na di main rigging formula wey don replace oda types of election wuruwuru for Nigeria.
Some dey tweet how pipo dey japa from Abonnema: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Di Amananyabo of Abonnema, King Disrael Bob-Manuel, don condemn di attack on di soldiers.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: How COVID-19 disease dey spread and kill pipo21st February 2020 Coronavirus-Virus: Sabi pipo neva find any medicine for coronavirus - WHO27th February 2020 Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?20th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Only di top two teams for di group go qualify for di semi-final and so far na only Cameroon don qualify.
Another thing we de for inside dis tori AFCON Round of 16: Osaze Odemwingie criticise defence tactics of Nigeria Super Eagles coach Gernot Rohr4th July 2019 NFF deny Pinnick get court order for im arrest, confam for odas1st July 2019 Egypt vs South Africa: Coach Aguirre chop sack, FA President Abou-Rida resign afta Bafana Bafana knockout Pharaohs from Afcon 20197th July 2019 Video, Nigeria vs South Africa: Super Eagles fit revenge Bafana Bafana for Afcon quarter finals10th July 2019 Ghana vs Tunisia: Coach Kwesi Appiah blame Black Stars exit on VAR9th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Dem don put dem for two camps for Cross River state wey dey Southeast Nigeria.
Dia must be compulsory daily temperature checks for all production crew and guests to wey wan come di House.
Saraki block Akpabio to tok as Nigeria Senate come resemble market square 17 October 2018 Nigeria senate house be like market square on Wednesday afta Senate President Bukola Saraki no allow Senator Godswill Akpabio tok from seat wey no be im own.
Buhle Tonise wey be lawyer wey represent Nokubonga tok say she and her daughter don already give up wen she meet dem, a week after di attack.
Kano Attack: ‘Pipo wey gunmen kill wan jus waka pass’- Eyewitness tok 4 March 2020 Wia dis foto come from, Ismail Wakili Wetin we call dis foto, Friday John say e happy say na only two slaps e receive no be bullets 'I happy say di gunmen slap me two times but no shoot me' Mr Friday John wey dey stay Bagwai local goment for Kano northwest Nigeria tell BBC say e dey lucky to dey alive after gunmen kill two pipo for im front on Monday for di town.
Population for Ndop and Babanki still for Northwest say deh kill two head teachers.
Rwanda na number six and Namibia na number 10, oda developing kontris make up almost half of di top 30.
Nigerian President Muhammadu Buhari on Saturday establish one committee, wey di Minister of Interior go head, to study & address di updated U.S. requirements as e concern di assessment of compliance wit certain security criteria by foreign goment dem.
Suicide dey affects pipo of all ages, but around di world, di suicide rate among men dey higher.
Dis dey come afta authorities say nobody die from di disease on Tuesday, di first time since dem begin publish figures.
As law tok communal commissions read dia results for number 12 day for February weh e show say ruling CPDM sweep plenti councils.
Tori be say di Minister of Territorial Administration Paul Atanga Nji on Friday warn Oga Kamto and im supporters for Cameroon Renaissance Movement not to protest on Saturday, otherwise police go gbab dem.
Another thing we de for inside dis tori 1:13 Video, 'Biafra no be answer' - Obasanjo, Duration 1,1315th September 2017 Nigeria: Libya returnee migrants fit don join ISIS - Obasanjo11th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
As February and March 2019 election don dey near, you go dey hia some key word; dis na simple guide make you know di meaning.
Di defeat mean say no how wey Man-U fit catch Man City again.
Na all of dis accuse bin lead to di #MeToo movement.
She bin win di last confidence vote for December 2018.
EU, UK don agree on new Brexit deal Di MPs vote through di Letwin amendment to delay Brexit until wen necessary UK laws don dey ground.
YouTube bin ban dis kain videos before-before because for dis reed dance wey be cultural dance, women no dey wear shirt or even bra sef.
Kontri pipo say evriday for di tiff one day for di owner.
Fuel price dey rise, cedi fall like mango, salaries no increase, but Bawumia insist Ghana dey work again Ghana National Cathedral palava Ghana airport dey make Nigerians yimu dia goment But government no dey slack as dem dey try find solution to give Ghanaians he add.
Teach dem how handwashing go fit protect dem.
Nigeria was colonised by the Brits.
One Federal High Court for Abuja, on Friday, give order say make goment ban followers of Sheik Ibrahim El-Zakzaky.
On Tuesday e go take oath for anoda seven years, de day make 36 years for pawa.
Eleme-Akpajo bridge: Rivers lawmakers protest for goment to start work 9 September 2019 Wia dis foto come from, Sopi Jaja Wetin we call dis foto, Di lawmakers carry placards Some National Assembly members from Rivers State don carry I-no-go-gree go Eleme-Akpajo bridge, wey dey for Eleme axis of di east west road, to draw attention of federal goment to repair di bridge before e collapse.
When Senegal reach their first World Cup since 2002, Mane shine well-well.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Tension don show face after Sierra Leone election Confusion for Sierra Leone after court stop election Pipo wey dey chook eye for internet mata, Open Observatory Network Interference, confam di tori because google statistics show say search for Sierra Leone reduce around dat time.
5 correct things wey don fade troway 14 November 2017 Wia dis foto come from, Tom Yeshuah Who know say di hole punch don reach 131 years?
Before all dis groups dem tok, Territorial Administration Minister, Paul Atanga Nji bin don komot release say "pipo komot plenti for Northwest and Southwest regions for vote".
Na so Kerber still comot for di first round for French Open.
#HOMECOMING pic.twitter.com/Td8lWlatIB— kels (@_purplepoetry) April 8, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Now all of the people who cancelled their Netflix subscriptions are seeing the benefits of the price increase Smart move @netflix #homecoming #Beyoncehomecoming pic.twitter.com/jsH0YXzC2J— Tiffani Guckiean (@GuckieanTiffani) April 8, 2019 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Beyonce say she go 'through hell come back'7th August 2018 Video, Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist30th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Ogbonna make news when im become di United World Wrestling world number one for di men 70kg freestyle category.
End of Facebook post, 3 Skip Twitter post, 3 Life!
10 years afta, dis na di tori from team members wey make global headlines and wetin happun afta.
For press statement wey dem release today, dem say life make hard give dem sake of despite say dem dey work den tin, dem no dey get money take sort dema living expenses.
Sounds interesting" "And den I see di disinfectant wey go knock di virus out in a minute.
Five tins you need to know before you open dat TikTok account Why Nigeria fit consider lockdown extension E tok say Abba Kyari bin test positive for Covid-19 and bin dey already receive treatment before im die.
Wetin we call dis foto, Current senate president, Bukola Saraki, dey contest to win di party ticket too Wetin we call dis foto, Sunday 7 October na deadline wey election commission INEC give parties to do dia primary Wetin we call dis foto, Delegates come from evri part of di kontri, set up dia own canopy Wetin we call dis foto, Rivers govnor, Nyesom Wike, don tok say delegates go use dia free mind to vote for who dem want.
Pipo wey dey live or travel go area wia di CODVID-19 virus start (Hubei, China) fit dey for risk of infection.
He also be member of Institute of Directors, London and Kent am dim get plenty Masters degree with one Ph.D from University of Salford.
Humanitarian organisations don give basic services for 3,700 pipo and 14,000 pipo get wata and sanitation material.
Young women and indigene for Australia dey more easily to be victim.
— Jemima (@JemimaOsunde) October 19, 2019 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 Regina Daniels mum: Hello everyone my name is Rita Daniels A.K.A Regina Daniels mother.
Na Dr. Livy Uzoukwu SAN, go head di team and Atiku say him dey confident wit di pipo wey go judge di mata and e sure say dem go deliver di right judgement.
Children return to school without internet pic.twitter.com/lDC2AUrKIG— Mimi237 (@Mimimefo237) January 6, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 My online business has suffered tremendously, haven't made any progress since last year due to the internet restrictions.
Tori be say dis move go affect plenty pipo afta e take effect from Saturday February 1, 2020.
But goment nova say e no go hold but dey say no bi now de meeting go bi, Cardinal Christian Tumi explain why deh shiftam for tori pipo for Douala.
If any place dey to trust God, e suppose be for Church," im argue.
Mr Mabuza, former President Jacob Zuma padi, deny accuse say im involve for political killings and mago-mago deals.
While Madam Oby Ezekwesili, wey be former goment minister, wey dey rep di Allied Congress Party of Nigeria (ACPN) open eye afta she dream wit her own plan wey she tok say go comot millions of Nigeria from hardship wey dem don face tey tey.
Di pricing start for around $10.2m, and di person wey offer di highest money to buy am na from among those wey use phone take bid.
Di Lagos State commissioner for transport say di petrol tanker wey bin explode, bin cari load wey pass am.
Suzzy Williams on my mind.#JoyNews #JoySMS pic.twitter.com/vakGWaiW06— Israel Laryea (@TheIsraelLaryea) February 9, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Shatta Wale don sign new music deal Di Ghanaian dancehall musician go join other big stars for new record label31st January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Four year old pikin don enta court yawa afta im kiss three old pikin for Egypt10th May 2018 Video, Dis seven month-old pikin survive earthquake for Italy23rd August 2017 Police don arrest 'madman' wey kill two pikin for Ogun state15th March 2018 Beta ways to take wake your pikin up from sleep for morning8th March 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Sani Abacha loot: 5 ways poor pipo fit collect N5,000 per month
"Visit family and friends wey neva see in a long time, relate well with everybody and just try maintain good relations especially with your family because di reward plenti for dis month."
FG go put soldiers for highway
Ordinary syringe and vaccines no dey health centre and nurse dem no dey reach for all di plenty pregnant women wey need healthcare.
Nigeria comot recession: Make I explain am
De constitutional council go set days for hear de case dem weh de file and afta dat deh go give results for elections.
Hamza Bin Laden 'die for air strike'
July Independence Day celebration Burundi - July 1 Canada - July 1 Rwanda - July 1 Somalia - July 1 United States of America - July 4 Venezuela - July 5 Malawi - July 6 Argentina - July 9 Bahamas - July 10 Mongolia - July 11 Sao Tome and Principe - July 12 France - July 14 Iraq - July 14 South Korea - July 17 Colombia - July 20 Belgium - July 21 Poland - July 22 Egypt - July 23 Ethiopia - July 23 Liberia - July 26 Maldive Islands - July 26 Peru - July 28 Wia dis foto come from, Reuters Di history on Independence Day dey different for each kontri.
Some schools even making students pass through thermal imaging cameras wey go check dia temperature.
End of Facebook post, 7 Skip Twitter post, 4 Dear @DumoLuluBriggs and @GovWike don't you think it is not wise not to participate in the BBC @bbcnewspidgin Governorship Debate in Rivers State?#BBCGovDebate #BBCPidginDebate RT: @WakeUpPHCity @PhAtms1 @everythingPH @Wazobia_FM@tutuofPH @daviqy_sabad @TouchPH @EbenezarWikina pic.twitter.com/xNiBJizXLd— Unlimited Realms (@DaniSeme2) January 31, 2019 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori BBC Governorship Debate for Rivers State: Wetin candidates tok ontop Security, Employment31st January 2019 BBC Pidgin Governorship Debate: Sharp facts you suppose know about Rivers State30th January 2019 Video, BBC Governorship debate Rivers State: Empowerment and peace na im we want.
Lampard and Chelsea go try again for dat first win on Saturday wen dem go play Norwich City for Premier League.
Print map and study am Wia dis foto come from, Getty Images If evritin wey we don suggest to you no work, di last option to turn caveman, print map of wia you dey go, study am well-well before you begin drive.
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Hushpuppi arrest video in Dubai make many wonder who be Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi wey police catch for 'Fox hunt 2' operation - See wetin we sabi27th June 2020 Hushpuppi arrest video wey Dubai reveal show how police arrest Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi inside 'Fox Hunt 2' video25th June 2020 Rema: Nigerian Singer & Lady crooner break silence on Nimie wey make fans get 'pepper bodi' weda na im girlfriend26th June 2020 D'banj: Fall in Love singer 'rape accuse' from Seyitan Babatayo - Simple tori of evritin you need to know24th June 2020 Yahoo-yahoo: EFCC don arrest fake CBN governor20th December 2019 Invictus Obi: See wetin go happun next to invictus group CEO and Hushpuppi wey FBI arrest for internet crime19th June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Di music festival be one di biggest music festivals for di world and dis year Perth band Tame Impala, alongside Childish Gambino and Ariana Grande na im go headline Coachella Coachella post picture of di full lineup for Twitter dis morning wey show say Mr Eazi, Burna Boy go perform alongside Ariana Grande & Tame Impala Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Burna Boy and Mr. Eazi get very impressive year for 2018 as two of dem release major projects.
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Nigeria suppose declare dem terrorists?13th January 2018 Herdsmen Killing: How Nigeria/Ghana farmers wan make herdsmen palava end18th January 2018 Nigeria: 'Fulani herdsmen, una must pay N5,000' - Governor22nd January 2018 Herdsmen attack: NYSC members wan run comot21st January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you41 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis robot get right pass women for Saudi Arabia?
Ghana cedi 'tear chain' catch Ghc5.16 against US Dollar, importers start dey wonder why gov't economic gurus no arrest am yet
Wia dis foto come from, ADALBERTO ROQUE Wetin we call dis foto, Hurricane Irma na one of a dozen of tropical storm wey suffer people for North and South America Pastors no dey too direct with dia prophecy But movie writer Bode Asiyanbi for Benin, south-south Nigeria dey see things with different eye.
You beta remain your Lagos champion.
Some of dem na waiting time wey don increase sake of di plenti checks wey go dey happun now and di use of robots for Lagos and Abuja airports to reduce physical contact sake of di coronavirus.
Erica say she no feel say Kiddwaya feel di same way about her but she no really care about dat.
Coronavirus: See how to make your own hand sanitizer Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
If election no happen before November 1, na im be say di country go enter wetin dem call constitutional void.
Salah finally manage try score penalty for di 72nd minute but on a day wen im no dey fully fit, so dat goal bin no dey enough to turn di match around.
Skip Twitter post, 3 President @realDonaldTrump to the people and leaders of Iran: We want you to have a future and a great future -- one that you deserve, one of prosperity at home, and harmony with the nations of the world.
Zahra Buhari: ”I no fit speak Hausa well”
Another thing we de for inside dis tori Ochanya: Di sad tori of 13-years-old wey die afta dem 'rape' am25th October 2018 Image gallery, Ochanya: See as pipo enta road to protest for justice for di 13-year-old rape victim25th October 2018 0:58 Video, 'Na so men dey spoil small pikin future', Duration 0,5826th October 2018.
Di fisrt lady deny di rumour wey say she leave her husband, President Muhammadu Buhari, because she no agree with im plan to plan to take second wife.