text
stringlengths
21
14k
Southern Cameroon people dey plan to celebrate wetin dem call di independence of Anglophone Cameroon, as dem no wan remain for di country again..
Skip Twitter post, 1 The remains of Fahim Saleh, founder of GOKADA.
Boyega, Stormzy dey Heat under 30 rich list, see oda stars wey top di list Di richest women for world Nigerian born British boxer Anthony Joshua dey number two position for di list and im be di only pesin wey no dey play football wey make di list.
Dis na wetin dis feem dey show.
Cambridge Analytica get plenty palava as many kontris and pipo dey vex say dem use data of millions of Facebook users.
Wetin we call dis foto, Di NAF C-130 Hercules plane wey di air force go use carry di materials na US-made airplane dem do to transport pipo and tins Another thing we de for inside dis tori Walter Onnoghen: Buhari break international rule ontop CJN mata - UN top official11th February 2019 Nigeia Elections 2019: INEC go ...
#FreeSamuelOgundipe: Police dey defend why dem gbab Premium Times tori pesin
Di passengers bin dey come from Jelbabu village to go Teteku near Yauri for Kebbi state.
Wia dis foto come from, NIGERIA PRESIDENCY E say wetin President Muhamadu Buhari do dey good unto say if dem dey pay police officers well, di officers for no dey chook hand inside corruption.
Hope still dey small, because one of im friend don promise to dey drive am around until im get car.
Director of Research for Centre for Persons with Disability, Micah Shabi, no believe say inclusiveness don start "proper" until goment begin work wit pipo wit disability to understand wetin dem go fit do to include dem for society.
Another thing we de for inside dis tori Fans dey hail Ronaldo for im bicycle kick as Real Madrid knack Juventus Social media don catch fire after C Ronaldo do superman for field to score for Real Madrid4th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05...
Na im be say all di elders for church go sabi im status and fit dey stigmatize am".
Wetin we call dis foto, Nigeria ruling APC party wash hand comot di vate E be like say many pipo neva sabi di value of dia vote 'E be like say many pipo neva sabi di value of dia vote so e go good to do door-to-door sensitisation so pipo go understand di power wey dia PVC get to choose who go lead dem odawise, democrac...
However this story is factually impossible and that is why I will be working with twitter and authorities to take legal action.— Justin Bieber (@justinbieber) June 22, 2020 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori 20 tins to look out for in di year 20207th January 2020 Justin Bieber challenge Tom ...
Sarhan tell tori pipo Extranews say dem keep two animals wey dem paint togeda for one place.
Two CID women come from Aba with picture of woman wey im kill.
Bukola Saraki: Wike say di senate presideo get mind to defect
bin show face for inside SMW 2018 with di only session wey use pidgin to talk.
Oga Majia say some of di pipo wey dem catch no be from Kano but from oda states.
The shooters are not known— Mimi237 (@Mimimefo237) December 14, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Updates on Mamfe: Two boys who received stray bullets this morning are under medical care.— Mimi237 (@Mimimefo237) December 14, 2017 End of Twitter post, 2 Tension and fight-fight bin dey ground for di Engli...
He be di son of Ya-Naa Mahama II and grandson of Ya-Naa Andani II.
Iwobi transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face Transfer deadline day: All di latest moves as transfer market close for England He win di Europa League, Premier League and FA Cup and bin don dey on loan for Liverpool, Stoke and West Ham before.
Secretary to di state Government of Rivers state, Tammy Danagogo wey receive di women say di state dey work with di security agencies to chook eye for di mata.
Wia dis foto come from, Burrard-Lucas Photography Wetin we call dis foto, When Will first look im camera all wetim im see na dis eyes wey dey look am ayan ya.
"We get grace period from between now and 6 October so wen we agree for di day to do am, we go announce am."
Early dis year, leaders of di Fulani Community for Ghana led by Professor Sheik Osman Bari claim say dem lose over 1500 cattle which dey amount to almost Ghc 6million.
Di mallams say di money dey maintain di school and dem no dey chop di money.
Di last price review dem do na N108.32 now dem don review to N138.60 so dat na almost N25 difference.
Skip Twitter post, 2 crying— Ariana Grande (@ArianaGrande) June 12, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 i love u sm hi & thank u i love u bye— Ariana Grande (@ArianaGrande) June 12, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 sksjsjjsjsjsja stfu— Ariana Grande (@ArianaGrande) June 12, 2018 End of Twit...
Ms Asekhome say make other families like dia own dey patient.
My issue is when its all about the “Wakandanization” of Africa.The same way Nigerians abroad have the luxury of crafting a“Gidi”bubble that is about suya,owanbe,small chops&fine native.We shouldn’t only be represented in extremes of poverty or royalty— Hypernova&Stardust (@k_omowamiwa) June 29, 2020 End of Twitter post...
John Lewis accomplishments as U.S. Representative, Donald Trump on John Lewis death and Rest in Power tributes to di congressman, civil rights movement icon 18 July 2020 Wia dis foto come from, Reuters John Lewis, wey die on Friday at age 80, na di youngest and last survivor of di Big Six civil rights activists wey org...
"Wen dem newly elect my husband, I personally chose say make dem call me wife of di President.
These particles fit land ontop pipo , dia cloth and surfaces dem wey dey around dem but some of di particles fit hook for air.
Four ways Black Panther star Chadwick Boseman inspire pikins and adults inside Africa Three tins we learn from di music video Beyonce drop of her collabo with Shatta Wale Wia dis foto come from, Disney Wetin we call dis foto, Mulan na cartoon wey popular many years ago Mulan Skip YouTube post, 3 Wetin we call dis Video...
Lebanon explosion video: Di moment big blast hit Beirut di Lebanese capital Dem no support media player for your device Lebanon explosion video: Di moment big blast hit Beirut di Lebanese capital 5 August 2020 Rescue workers for Lebanon dey dig through di remains to check for survivors afta di terrible explosion for Be...
Kolade killers must face di law - Buhari Nigeria Police don sack suspected officer wey ‘kill’ Kolade Johnson Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, #justiceforstephen: Police don arrest two suspect onto killing of LUTH doctor Dr Stephen Urueye wey be student medical doctor wey dey work wit...
Another thing we de for inside dis tori Video, ''S Africa police don kill four Nigerians in 3 weeks''23rd January 2018 Nigerians wan end killings for South Africa3rd September 2017 "Dem don destroy our house and shops" - Nigerians for South Africa20th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ug...
Di election season na billion naira business for Nigeria, as politicians and dia political parties go empty pocket to make sure say na dem win las las.
"My last four years go dey tough" 'Atiku no dey destine to be President' - Oshiomohle According to Atiku, liver no fail am at all becos im get confidence for di kontri judicial system say dem no go surrender to "threat of immoral power."
Deputy Superintendent of Police, Nnamdi Omoni, di tok-tok pesin for Rivers state police command, confam to BBC Pidgin say dem don arrest one Tombari Edibari, wey dem accuse say na im rape di girl.
Di latest deal for raise spending by about $300bn (£215bn) - something wey Senator Paul say im no go support.
72 year old Nollywood actor Pete Edochie become topic of discussion for many Nigerians on Wednesday ontop debate weda im sabi act.
Tori be say wetin make promotion quick for Shaka be say im get good body for warrior-soldier and im also get di sweet mouth of politician.
Let us share the grace#GhanavrsNaija pic.twitter.com/jQbMgIfUjX— The_Real_Black_Edo_Boy (@hordarphey) December 10, 2019 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Cardi B don explain why she bin 'dey drug and rob' men27th March 2019 Cardi B: "I want Nigeria jollof rice"6th December 2019 Cardi B: Gha...
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Well, oda pipo for social media come chook mouth for di mata, say wetin Adele wear, na di common dressing pipo dey wear to go di Notting Hill ca...
Why PDP postpone 19 June Edo Govnorship primary election
Ghana: Drunkards Association dey go Oktoberfest for Germany 20 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Alcohol get part for many celebrations and even some traditions for Africa Di Drunkards Association of Ghana dey go Germany for October to represent dia country for Beer festival wey...
For Nigeria, women dey make up 49% of di kontri population but neva still get di same rights as men.
Why weren’t they used as headline?— Toheeb Olalekan (@Torheeeb) June 27, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Dear @FBI we are quite aware of how fucked up some Nigerians are outside.
Dis one no easy for both di pikn and parents.
‘Nude video no go make us ban Maryam from Kannywood’ Kim Kardashian For 2012 foto of woman wey naked dey fry egg appear for different internet sites.
Buhari no fit help Ghana fight corruption Why I wan contest for 2019 - Buhari Im stay for office from 1983 to August 1985 before dem use coup comot am, wey im Chief of Army Staff, Ibrahim Babangida lead.
Di first leg wey dem play for Atletico house for Spain end 1-0.
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Police dey di Cenotaph for Whitehall, as protesters gada on Saturday Another thing we de for inside dis tori George Floyd: 'Black lives matter' deaths wey shake America27th May 2020 Edward Colston: Di Atlantic slave trade merchant statue wey protesters bring down for ...
Skip Twitter post, 2 What an elder sees while sitting, a child cannot see even if he travels to the moon.
OMOTESHO TONY BAKARE Oluwatoyosi Ogunseye wey be Head of BBC West Africa Languages say: "BBC Pidgin dey proud to be partner for dis event.
Im marry di widow of Ibrahim Shams al-Din, one war hero for north.
"After I read about di recruitment online I come dey see pipo dey write say dem neva ready to die so dem no go join.
"Make we no see am as struggle for only women alone.
Another thing we de for inside dis tori Genevieve Nnaji: Di actor don join Oscar Academy afta Netflix hit from Nigerian Nollywood1st July 2020 Video, Naira Marley: Jude Chukwuka AKA Fada Maler say "I be Marlian for life"23rd July 2020 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby11th...
But in terms of overall economic padi-padi alias buying and selling, Russia still dey do much more trade wit Europe and Asia than wit Africa.
Di minister say President Biya di worry about young pipo weh na android generation dia future be, sotey for give dem de laptops weh de describe as 'notebook'.
No think am too much, 16 young pipo don decide to take di challenge to live inside one house for two months with di hope to find dia true love for one new reality TV show wey dem call di Ultimate Love.
Tori be say di gunmen reach one village and fire dia gun anyhow shoot some pipo wey bin dey waka come back from burial of one of dia relatives.
I wish you Allah's Guidance Protection and Good Health to continue steering the affairs of our dear nation .
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 True-true Boko Haram kill soldiers for Metele - Army Army don kill 27 Boko Haram militants Tori bin don comot at least 3 times in di past say Shekau don die but dis message from di US confam say dem believe say true true im never die.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Buhari no go hand ova for 2019 - Fani-Kayode Di opposition party challenge President Buhari ontop social media to prove to Nigerians say im get integrity to do di right tin.
Dis new minimum wage wey government workers union dey demand don even pass one year now and as e be so, even di 18,000 current minimum wage sef some states for Nigeria still dey owe dia workers.
NNPC oga patapata Maikanti Baru say di explosion shock am as e kill and destroy plenti property.
Rohingya Palava: Aung San Suu Kyi go miss UN General Assembly 13 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Suu Kyi no show face for di last UN General Meeting wey happen Myanmar de facto leader Aung San Suu Kyi go miss United Nations (UN) General Assembly meeting next week.
Kaduna 'torture house' do me 'like hellfire'
Another thing we de for inside dis tori June 12 in Nigeria: MKO Abiola National Stadium fotos on Wednesday 12 June 2019 wen President Buhari rename am12th June 2019 Asisat Oshoala don join Barcelona FC on Loan31st January 2019 Nigeria vs Norway: Super Falcons lose opening match 3-0 for FIFA Women World Cup 20199th June...
Another thing we de for inside dis tori Andre Gomes: Everton Midfielder get serious injury4th November 2019 French club Nice sack dia player wey tiff wrist watch1st October 2019 Andela sack ova 400 pipo for Nigeria, Uganda and Kenya17th September 2019 Stuart Baxter resign as South Africa coach afta Afcon 20192nd August...
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 On Friday, one accident happun wen one overhead water tank collapse for ground inside di stadium wia dem dey do di competition.
E no dey clear if dis na result of how di goment dey busy with Covid-19 measures or di ongoing political kasala for di kontri, plus how US comot operations against IS for Iraq.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 5 Times wey bird and cow don affect flight20th February 2018 Nigeria: Why dem close down Abuja airport25th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'ol...
Mr 2Kay manager Silas bin claim for interview with Vanguard say wetin cause di two singers beef na because 2Kay bin correct some kain bad things wey Burna Boy talk about Nigerian pastors.
Di chief magistrate Tajudeen Elias na im troway di mata dis morning.
Dem find evidence of recent infection for pipo wey work for wia dem dey slaughter meat and di swine industry for China when dem look one data from 2011 to 2018.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Congolese acrobatic performers dey wait for dia turn to perform on top of stage during di Amani Festival.
For Rivers state wey dey south-south of di kontri, dis na di candidates wey dey conest for be govnor and dia deputies: Wia dis foto come from, Inec Wia dis foto come from, Inec Wia dis foto come from, Inec Wia dis foto come from, Inec Wia dis foto come from, Inec Wia dis foto come from, Inec Wia dis foto come from, Ine...
Dis go be di fifth executive order wey President Buhari don sign.
Di incident which generate debate about indiscipline for the military inside sake of dis be di second attack on police within a month alone.
Nigeria don get five new cases of Coronavirus - See how e happun CHAN, international competition weh e bi still stand finally fall But, some kontri pipo say goment too late, as deh for act fast wen de first case start.
''Na complete change from head to toe dem go do for SARS, no more SARS, SARS don pafuka''.
One of di tins wey dey vex pipo on top Whatsapp na say anybodi fit add you to group chat without your permission, even if you no wan dey di group.
Health workers strike: Goment hospitals don dey discharge patients
Yes, it's offensive but it's hardly the worst thing he's ever said or done.— Chaiz (@chzconcepcion) June 26, 2018 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori 0:45 Video, Watch as President Duterte sing when 'Donald Trump ask am', Duration 0,4513th November 2017 Burundi: ''Stop to dey threaten our peo...
"No be beating wey go cause injury or death l dey talk - but na slap - dis one go make me feel fine!
Mercy Chinwo Satisfied: Omemma by Mercy Chinwo, Udeme, No more pain, Kosi na some of di new songs
Skip Twitter post, 3 Sidney pranked us, he got away with it.
Five years later, im still dey pay dis minimum salary and im say di gamble don pay off.
Manatee: Area boys wey gbab Sea Lion for Burutu Delta State, Nigeria don enta 'hot pepper soup'
!— mandiko annie (@AnnieMandiko) November 21, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 From being Bet Best International Act To being A grammy nominated Now working With Ed Sheeran and Stormzy The GOAT'S in UK music What else is Left @burnaboy has really made Africa A proud continent— Unilag's Finest 70k (@bl...
Dem come mix di fungal spores wit sesame oil and dem wipe am on black cotton sheets.
Di accident happun for Gwale area on Saturday.
From 2011 to 2015 di terrorist group don cari out high profile bombing including attack on Police Headquarters for Abuja, di UN building.
Three storey building don collapse for Onitsha 22 May 2019 Wia dis foto come from, Nnamdi Nwoye Wetin we call dis foto, E neva clear how many pipo dey trapped under di building One three-storey building don collapse for Onitsha, Anambra State.