text stringlengths 21 14k |
|---|
But one poll wey don do show say voters dey really gingered for dis election. |
President Buhari don extend tenure of acting Chief Justice Wetin you suppose know about di 'Acting Chief Justice of Nigeria' Query for Nigeria two most powerful judges Dem also recommend head of courts to some states for Nigeria. |
Wia dis foto come from, Fornjong Annetta Ngwei Her mami bin no support her, but afta dem tok, she give Nina advise today na her number one fan. |
She say if dem no gree go school, she no go let dem dance. |
Another thing we de for inside dis tori Abacha: Nigeria go collect $321m from Switzerland26th October 2017 President Buhari don wash hand comot for Maina mata26th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for ... |
Mama Taraba, oga Buhari Former Minister for Women Affairs don use vex resign APC, join tear rubber party |
Before she die na for di small island town of Kikai she bin dey live. |
MFR ( Barrister And Solicitor of the Supreme Court of Nigeria) A post shared by Kanayo O. Kanayo (@kanayo.o.kanayo) on Sep 15, 2020 at 5:04am PDT End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram P r o f e s s o r J o h n b u l l don become L a w y e r “Make you no ever give up on anytin you w... |
Researchers for Institute for Health Metrics and Evaluation wey dey University of Washington show di global fertility rate almost drop to half to 2.4 for 2017 - and dia study, wey Lancet publish dey torchlight say e go still reduce to 1.7 by 2100. |
Local pipo wey dey on ground bin claim say di killings happun as part of revenge for clashes in October 2018 between Christians and Muslims in Kajuru wey kill 55 pipo. |
Na warning wey land on Friday from National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC). |
Gov El rufia has a thing for education. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Women's rights pipo also tok say dem go take di mata up. |
Wia dis foto come from, Hussain Imam Wetin we call dis foto, Yakubu Gurmi suffer two gunshots for im leg after di attack "As I dey tok to you, pipo full front of di house of di Gurmi family dey cry especially after dem announce say one of di pipo wey dey hospital don die. |
But di wahala wey dey now-now na di grazing law. |
Wia dis foto come from, Richard Heathcote Wetin we call dis foto, Joshua wan be di first man to get all di four boxing belt di same time "E dey very possible and na great challenge," na wetin Joshua tell BBC Sport. |
Dia papa say im support dem finish, even if na wetin dem wan do as work wen dem big. |
Na something we no dey tok about. |
"As we get info say one shop pack 28 cartons of fake sex drugs we rush dia go confiscate di drugs and we don submit to ministry of health and arrest di owner." |
On Sunday, na im some Somalis enter di streets of Mogadishu to condemn di group. |
Chima wey be mechanic, give am lift, na car wey e bin dey work for im customer. |
Another thing we de for inside dis tori Make Nigeria sign di AU Trade Deal - Financial consultant22nd March 2018 Obasanjo say e for like if Buhari sign di African trade agreement28th March 2018 Five steps you must take before you buy land14th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 ... |
Across di whole country, many people, especially young men, don enter street to complain say things hard - no job, no money and in short make dia leader - Hassan Rouhani - comot from office. |
Wia dis foto come from, AFP Before Oga Trump begin give im speech for di podium inside di House, e appear like say di president bin snub hand-shake of Mrs Pelosi wey stretch her hand to am, as America most powerful elected Democrat. |
Registration for every sector go continue until Thursday 15 October 2020 before e end. |
Motorcycle riders for Yaoundé and Douala komot march declare say deh no go join kamto e march. |
alabar Carnival 2018: 'Na me introduce Bikers, make more young pipo come di Carnival' Dem no support media player for your device Calabar Carnival 2018: 'Na me introduce Bikers, make more young pipo come di Carnival' 27 December 2018 'Di pipo wey dey come watch di carnival na young -young pipo, e no be like wen we star... |
Six Nigerian refugees weh Cameroon force back die for blast UNHCR say make Cameroon allow human rights monitors Just dis week about 9000 Nigerians run from militants attack weh e kill 14 pipo for Rann village for Borno State. |
Wetin we call dis foto, Nigerians say as dem see di cup with dia eye, dem get hope say Nigerian fit win am Di FIFA World Cup trophy tour dey go round countries before e land Russia for di competition wey go soon start for June. |
South South Zonal Director NOSDRA, Cyrus Nkangwung, confam dis wan as im dey give report of di investigation into wetin cause di fire. |
Albions: Give us human right Sabi people no too sure wetin dey cause am but people wey no get am no fit catch am from vitiligo sufferers. |
Dis tori dey come only days afta Federal High Court for Abuja disqualify di party deputy governorship candidate Sen. Biobarakuma Degi-Eremienyo. |
Skip Twitter post, 1 I'm not saying Olisa Metuh is not sick, I'm just wondering why is it that whenever looters are called to appear in court, they suddenly have 99 strange illness in them? |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon SDF, CPNR party threaten to boycott 2020 twin elections29th November 2019 Cameroon opposition CRM say deh go boycott parliamentary and council election race26th November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate ... |
farmer wey great experience and expertise in bullock ploughing. |
Serena Williams don register for di Australian Open tournament wey go happen for January. |
Nigerian university shutdown afta bridge collapse kill three students Mubarak Abbaswey be President for Faculty of Education Students Association for di school na im call Rahimat afta di incident and at first e no tell her say her sister don die. |
Bobrisky, wey real name be Okuneye Idris, don enta plenti palava for Nigeria on top say she identify as woman. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Wetin China promise Nigeria3rd February 2020 Coronavirus - Virus: Two suspected cases for Ghana test negative6th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to app... |
Di 28-year-old woman, Ms He bin dey weed around her relative grave dem wen di insects fly enter her left eye. |
Once dey get di account name and password, your documents are dia documents, plus dey gain access to any oda site dat use the same email and password. |
Dem find out say di goats prefer di smiling faces, dem go first go where di happy face dey before even look di side of foto wey get vex-vex face. |
dey go pipo house to ask how poverty dey worry dem Nigerians wey apply for police recruitment 2020 go need dis tins for di screening exercise How much be Nigeria Police salary? |
Wetin we call dis foto, Some people still no forget their culture Wetin we call dis foto, Dis na one of di street for Iwo, Osun State, Nigeria where people gather to celebrate Egungun festival. |
She move to Canada with her family when she dey six years old and she become ogbonge pesin for di Somali community wey dey dere but di mama of two just move back to Somalia. |
Wetin we call dis foto, Military say IPOB don form secret service We no dey joke with our borders - government If violent Fulani dey enter Nigeria and kill-kill people anyhow, people expect make government deal with dem like dem do Boko Haram or even IPOB. |
Some of di church members do physical fight sef wit some protesters to defend dia senior pastor. |
NDDC forensic audit: Ibim Semenitari say make Muhammadu Buhari also chook eye for Steve Oronsaye Panel Report |
Many Nigerians believe na Saraki plan dis plenty porting from APC to PDP. |
Skip Twitter post, 2 Nigerian security challenges: urgent need to restructure, review and reorganize the current security architecture by Senator Abdullahi Yahaya. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria killings: We go deal wit anybody wey dey epp cause kasala for di kontri - FG9th April 2019 Zamfara killings: 'Dem kill my two brothers and uncle'8th April 2019 Zamfara state: Nigeria goment don ban mining for di state7th April 2019 #Zamfarakillings: How protesters provoke... |
But if dem decide say mbah o, oga Trump mustcomot for White House, e get how dia constitution don arrange am. |
ECOWAS authority of Head of State and Government bin agree for 2015 to establish RCSDC with headquarters for Nigeria. |
"E fit reach one year before I sabi wetin dey but I no go gree for anybodi wey go try stop me." |
Nyantakyi take Ghana money do 'tsaskele', release Special Prosecutor on am |
Somalia: New attack don kill at least 8 |
Na wetin Favor Onye, wey be school administrator for Lagos tell BBC Pidgin. |
Another thing we de for inside dis tori Ministerial list: Seven women make Buhari list24th July 2019 Ministerial list: Buhari, Akpabio, Fashola and oda ministers wey collect big position21st August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour we... |
Somalia: Al-Shabab militants don attack military base |
Kidnappers gbab five Redeemed Church Pastors for Ijebu-Ode Police IG order "Operation Puff Adder" for Southern Nigeria Also di statement say di force don intensify operations for di rescue of five Redeemed Christian Christian Church of God pastors wey unknown gunmen gbab for Ijebu-Ode - Ore road on di smae day. |
"E warn dem before dem enter di street but dem no hear and some of dem come dey try destroy im car wey e pack outside im house na dat one provoke am go carry gun." |
Nigeria Police say dem ready for governors wey dey give militia weapon Nigeria: Police don reject last position for world Chairman of Nigeria Governors Forum, Alhaji Abdulaziz Yari, say wetin di vice president talk na correct thing. |
Maria lose her opening match to Serena Williams for di Australian open. |
According to di president, "after about 2 years without any case", na so dem hear say some cases still dey for Borno state, north-eastern Nigeria. |
Anoda Nigerian, Asmau Idris say, "if I wear hijab I feel secure, if I no wear am I feel like say I naked, dat na di truth." |
Im say further breakdown show say residential customers for Bayelsa dey owe N13. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Nigeria news: PDP say President Muhammadu Buhari order to military na direct call for jungle justice18th February 2019 APC caucus: Anybodi wey kolobi ballot box dey risk im life - Buhari18th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS -... |
If no be becos of coronavirus, Ehizibue bin don receive call up from Nigeria coach Gernot Rohr to dey part of di Super eagles team for March Africa Cup of Nations qualifiers. |
Kano State goment for northwest Nigeria on Wednesday confam say Lassa Fever disease don reach dia domot after 3 pipo die for di state suddenly. |
Wetin we call dis foto, Travelling to home town can bring benefit Travel Dem say Life na the best teacher. |
Dem say human rights situation for Nigeria get serious comma for areas like: kill-kill witout trial, executions, to arrests anyhow, torture and do pipo anyhow, pipo wey dey disappear, violence against women and girls, freedom of expression, association and peaceful assembly wey no too dey, to pursue pipo comot dia hous... |
Dem dey kill human being as if dem dey kill fowl." |
Another thing we de for inside dis tori Why countries dey ban shisha?29th December 2017 We go ban shisha by mid-year - Ghana Health Service12th March 2018 Kenya: Shisha ban go spoil we economy -Tourism minister29th January 2018 Nigerians go soon begin pay more for cigar and shayo3rd June 2018 Top Tori Ten tins you need... |
Police bin shoot am for di place wey im do di attack. |
Katsayel, tell local news agency NAN say, im make di medicine from root of Cissampelos Mucronata and di back of frangipani tree (Plumeria rubra) plant. |
E be like BBNaija don dey get im own entangelement! |
Dis young woman bin dey talk wit BBC Three Elle Griffiths. |
Some pipo bin provoke say afta im appoint family members as ministers for im cabinet. |
#RIPMandlaMaseko #Blackexcellence pic.twitter.com/DA0zFZkAJC— Valarie Solutions (@ValarieSolutio1) July 7, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 It hurts #RIPMandlaMaseko we spent the day laughing n dancing I thought I could finally let go of the pain of loosing both my friend's last year.. but then loosing ... |
Since some comedians perform for English e glad plenti as e bi check say de show na only for French. |
Late President Beji Caid Essebsi die for hospital and di Prime minister don declare seven days of mourning. |
Di police tok-tok pesin say dem don rush di pipo wey injure go Malumfashi hospital for treatment while dia EOD and detective from di criminal department already dey ground to find out di circumstances behind di exxplosion Katsina na President Muhammadu Buhari home state wey dey northwest Nigeria. |
ria army find militias shrine, arrest native doctor 31 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Di Nigerian army don find di base wey dem say armed militias dey use to terrorize people for Benue, Nasarawa and Taraba states. |
"I gats walk to training because dem no go give me money to do am. |
Another thing we de for inside dis tori Justice for Chima: 'We don get ova 5,500 petition to demand justice for Chima and Ikoku four'10th February 2020 7:25 Video, Africa Eye: How one codeine investigation change Nigeria, Duration 7,258th June 2019 AS E DE HAPPEN Sex for Grades: Full video of how students dey face sexu... |
Skip Twitter post, 7 @YomiShogunle sir, you seriously need to invite Olamide and lil Kesh for this rubbish ritual and fast money song " Lego Benz" it is really diabolical. |
Wia dis foto come from, AMSA YARO STUDIO She say you need get strong mind for di work, especially di way society dey take see artist as dull people - dis na something wey she say no be true. |
Na one woman, Lilian Orwah, post say "women naturally dey expensive" na im Nneka tok her own. |
Di actor drop di tweet post on Sunday just days afta tori from dem-say dem-say tok say di producer of di feem don choose Elba to be 007. |
Customers wey dey on Service Band D and E (ie those wey dey enjoy eight hours and odas wey dey get just four hours light a day) dem no go dey affected and so dem go still dey pay 30.23 Naira for one kwh (kilowatt unit of energy per hour) until further notice, NERC tok. |
We're working on opposition ego-free coalition that could change history.— Eric CHINJE (@Eric1chinje) October 4, 2018 End of Twitter post, 1 Some pipo don say if candidates for opposition go for election laik spare parts deh no go even smell victory against president Biya weh e di control election bodi. |
I tell di bike man to carry me go safe place, na from dia I see everything dey burn." |
Wetin we call dis foto, Young pipo dey selense groove for di convention and dey use Shaku-Shaku to campaign Wetin we call dis foto, For sure na, as per Port Harcourt concern, Bole no dey carri last for di capital of Rivers state, wey dey south-south Nigeria. |
https://t.co/DaYE1MdWDa— Presidency Nigeria (@NGRPresident) March 31, 2018 End of Twitter post, 1 Rewind, on March 27, Lagos state magistrates gather for Yaba chief magistrate court to follow Chief Justice Opeyemi Oke commission four battery inverter. |
One of di returnees tell BBC say im lose im shop and everything to di xenophobic attacks for South Africa. |
10 funny names Nigerians dey give cars |
Sabi people say Iran dey get palava with earthquake from time to time. |
Di grandmama dem wey dey learn boxing for South Africa Dem no support media player for your device Di grandmama dem wey dey learn boxing for South Africa 28 August 2017 For South Africa, some grandmama dey learn boxing to take protect demself. |
Winner of de jollof competition, Sika Mortoo, carry de cash prize of $2000 home. |
Skip Twitter post, 1 RT if you've been refreshing your phone upandan to see if photos or videos are popping up from the #30BillionConcert— NONSO AMADI'S WIFE (@LaurOfAttrakshn) December 27, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Please all of you recording #30BillionConcert especially on Snapchat please hold... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.