text
stringlengths
21
14k
Dem suppose dey house till di pikin enter one year.
But di Democratic senators complain say di Pentagon no ask for permission from di correct committees before dem authorize transfer of di moni.
DDC, Joy Nunieh and Godswill Akpabio gbas-gbos: How di mata go 13 July 2020 Enough gbasgbos na im dey shele between di former NDDC oga-madam Joi Nunieh, and di minister of Niger Delta Affairs, Senator Godswill Akpabio as dem two shook leg inside one trouser.
Di three presidential candidates wey petition make constitutional council cancel elections include Maurice Kamto for CRM, Joshua Osih for SDF and Cabral Libii for Univere.
Dis one don make di kontri population reduce sotay for 2007, Russia bin declare September 12 as official Day to carry belle.
Another thing we de for inside dis tori 'Conservation successes' bring hope for mountain gorilla14th November 2018 2019 Wildlife Photographer of the Year competition: Rodent wey fight fox win best foto award16th October 2019 Monkey wey get 'Brazilian hair' don win animal foto of di year17th October 2018 'Giant lion' bi...
Naija, how far nah?#ASRoma https://t.co/4o8akG4yJA— AS Roma Pidgin (@ASRomaPidgin) March 20, 2019 End of Twitter post, 1 Roma popularity among Nigerian fans begin grow ever since dem feature Lagos OAP Mark Otabor commentary of Roma comeback against Barcelona ontop dia English Twitter account, dia popularity grow more w...
9.No dey copy di life wey your neighbour dey live.
Another thing we de for inside dis tori BBC African Footballer of di Year profile: Mohamed Salah11th November 2017 Uefa Champions League: African players wey dey shine so far11th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young in...
"For instance, if you say we pay 800 billion naira subsidy, you go ask who we dey pay di subsidy to?
Another thing we de for inside dis tori Donald Trump 'shithole' talk dey make people ginger Some Africa people say Trump talk true as im call dia country shithole.12th January 2018.
Lagos dey among di 'worst place to live' for dis world - report NAFDAC and CPC don shut down Krispy Kreme new Lagos shop Correct places wey you fit visit for Nigeria According to di report dem join how di currency value of di particular city be on how dem judge cost of living.
Di neurosurgeon, ward nurse, theatre receiving nurse and anaesthetist chop suspension on top di mata but later dem return dem back to work after hundreds of doctors protest say na di person wey do mistake put wrong name, na im suppose get suspension.
How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund Nigerian Air Force don begin dia 2020 recruitment - Follow dis steps to apply Terseer Waya AKA Kiddwaya Wia dis foto come from, Bigbrother Naija/Africa Magic Terseer Kiddwaya na 27 years old self-employed man wey come from Benue State.
Also, deh say as deh di test fast some pipo weh deh no di too sick fit also get well fast.
We want make ECOWAS, make dem look at human rights violation."
While some people were in shock, everyone is now safely on board.
#BBCGovDebate: All di tins wey dis Rivers State govnorship candidates don promise to do 1 February 2019 Although di BBC Pidgin Govnorship debate for Rivers State don end, di candidates wey show don make promises wey di pipo of dat state need to go write keep for somewia - if dem need to remind one new govnor tomorrow.
Intersex dey for Nigeria as dem dey for all di kontris for world.
Her papa, Muhammadu Indimi na Nigerian businessman.
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, In pictures: Britain marks Remembrance Sunday12th November 2017 Remembrance Sunday services held across Scotland12th November 2017 Bell ringers to mark 100 years since the end of First World War12th November 2017 Armistice Day: Two minutes' silence marks remembranc...
Douye Diri don win PDP governorship ticket for Bayelsa Wetin go happun now for Bayelsa State?
Nigeria election bodi INEC still dey announce results for different states as e concern Saturday govnorship election.
Wia dis foto come from, AFP History, art and sport na im join-bodi inside dis picture, wey dem take for Abidjan, Ivory Coast, on Tuesday.
Ed Sheeran and Cherry Seaborn announce birth of dia daughter Lyra Antarctica – See oda celebs wey become parents dis coronavirus period
Di 20-year-old bin no let people know say she get belle but on Monday she return with 12-minute video to announce say she born on 1 February.
Before dem free her, di policemen for di station by force her to sign bail bond of 150,000 naira.
Concerning weda e dey possible for di price to come down again later dis year, oga Apollo say e depend on di market.
Judge - Zainab Aliyu case: I no go allow pressure - Judge 2 July 2019 Wia dis foto come from, HAJARA HABIB Wetin we call dis foto, Zainab Aliyu get her freedom for April 2019 Di judge wey dey handle case wey Nigeria Drug Law Enforcement Agency (NDLEA) file for one Federal High Court on top six pipo wey dem accuse say d...
On Friday, im come do im first concert since im release im new album, KOD for Lagos Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Mali crisis: Weti Mali and Cameroon get in common?19th August 2020 Coronavirus: Cameroon goment shock say kontri pipo no appreciate dia 'efforts' to stop COVID-193rd March 2020 BBNaija: Why Cameroon Biggy237 no dey laik BBNaija14th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey p...
Di office of Chief of Staff to di President no dey Nigerian constitution but e be one of di most powerful position to hold for today democratic Nigeria.
Na wen John Gboyega appear for for school drama for 2002 na im begin show signs of acting.
Cameroon Constitutional Council push verdict for SDF case forward
Citizens from Sudan and Tanzania no dey allow to apply for "diversity visas", wey dey available through lottery for applicants from kontries wey get low rates of immigration to di US.
Aya say deh go start with cases dem weh bad, de chairman tok.
Why Edo state matter to APC Who be Godwin Obaseki di govnor of Edo state?
One of INEC pesin wey no want make we mention im name say di meeting wey dem hold wit National Assembly leadership dey productive.
Cameroon Police arrest opposition protesters for Douala Ndoki Michele and 45 Odas go appear for Douala court of first instance Goment bin ban dis march for Yaounde and e no bi clear if deh ban de march for Douala, but na for de march weh deh police shoot Celestin Djamen for back foot near yi backside.
Before dem stamp am, di speaker of di House of Reps. Yakubu Dogara, say: "If we pass dis amendment, e mean say di entire House don pass vote of no confidence on di IGP", na im members say "yes".
Oda African presidents like Zimbabwe presido, Emmerson Mnangagwa and Ghana presido Nana Akufo-Addo also congratulate di new Prime Minister Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Boris Johnson don begin announce names of pipo wey go be members of im cabinet.
Papa of one of di school pickin dem for Government Girls Science Technical College, Dapchi, Yobe State northeast Nigeria wey dey miss since Monday just tell BBC say di state governor, Ibrahim Gaidam just tell dem say dem never see any of dia daughters but say di military dey chase di people wey kolobi di school girls.
Leicester City 2-nil win over Sheffield United also means dem qualify for next season Europa League at least.
Senator Melaye wey don dey face plenti yawa wit police, write for social media dis morning say police don arrest am.
‘'Education no be finish line, l blow wen l find handwork" Dem no support media player for your device ‘'Education no be finish line, l blow wen l find handwork" 24 December 2018 If na for education mata, Miss Barbara Okereke sabi book di way Cristiano Ronaldo sabi football.
Mourinho no go serve any time for prison sake of say Spanish law no dey allow first time offenders of sentence under two years to go jail but dem go dey on probation.
During di conference, di journalist wey im name be Eyo Charles, ask di former minister say who dey "bankroll" all im waka upandan.
'Tutu' na di name of di painting wey Igbo artist Ben Enwonwu do for 1973 wey don become hotcake for all over di world.
Huddersfield, wey ja comot from di Premier League last term, say dem no dey "seek applications" for di job.
All sport and cultural events go mash break for 15 days.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Na full statement wey FCA write for dia website na im di club say dem dey for honesty, paddy-paddy, and people wey no dey proud, dey raise shoulder, but Opare bin no dey loyal to these values.
Another thing we de for inside dis tori Saudi Arabia: Women go jolli if dis 5 things change27th February 2018 For di first time women go begin enter stadium for Saudi Arabia30th October 2017 Saudi Arabia: Women dey hail as dem comot driving ban27th September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MS...
"We don finish di first and second level of di operation, well well."
She cari her daughter go one of her friend house.
Normal na, Nigerians don already start to dey chook mouth for di mata on Twitter.
Na di June 12 election for 1993 wey former military president of Ibrahim Badamosi Babangida bin cancel give Abacha chance to takeover.
Another thing we de for inside dis tori Ronaldinho: Ex-Brazil and Barcelona star has property seized over unpaid fines Former Brazil forward Ronaldinho has 57 properties seized and his Brazilian and Spanish passports confiscated over unpaid taxes and fines, according to reports in Brazil.30th July 2019 Top Tori FG ban ...
Future Wia dis foto come from, Getty Images American rapper, Future go headline live concert for Lagos on December 29.
Di spokesperson for di South Cameroon group say dia new president Sacko Ikome "consider say di journey to Buea dey urgent."
12 year old boy wey home-school get admission to enter University of Ghana Zimbabwe woman want make dem stop bride price Aguti don react to her father attempt to evict her husband dem, she say: "I bin marry before, di way my village pipo want.
A post shared by MuQami Mwaura (@mukamimwaura) on May 11, 2018 at 12:14am PDT End of Instagram post, 1 Another thing we de for inside dis tori You go give your pickin another woman breast milk?7th December 2017 Chimamanda Adichie don talk about her sexual abuse wen she bi 17 years20th April 2018 Top Tori FG ban FSARS p...
Dis be after students destroy school property during dema demonstration.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Beyonce say she go 'through hell come back'7th August 2018 V...
Di Assistant Inspector General of Police AIG Muhammed Mustafa wey dey incharge of di zone, say na di heat wey di bandits dey feel for Zamafara State, dey make dem run enta oda nearby states.
Wen Ekeopara reach di police station, dem detain her for counter.
"I dey ask you as a brother to maintain peace.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, No be today Nigerians don dey complain about no light palava Kwanta between goment, Power Generation, Power Transmission and Power Distribution companies Recently, Nigeria Minister of Power, Works and Housing Babatunde Fashola tok say no be goment hand e dey ...
Sierra Leone Floods: 350 People Don Die DR Congo: Na fishing village people die Another thing we de for inside dis tori DR Congo: Na fishing village people die pass20th August 2017 Sierra Leone: How Mudslide Kill 350 People15th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 202...
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 E no clear which year dem do dis video and Gomes never tok anything about am but di mata don cause plenti tok-tok for social media.
Caf don record plenti scandals recently.
7 billion loan to Nigeria - See wia di money go enta Di panel im face wey former Irish president Mary Robinson lead clear Mr Adesina of all charges wey di whistleblowers nack ontop im head, di agency quote say one report tok.
Pollution don make dem close school for Ghana DRC don ban Tilapia fish Dis development happen after fisherfolk protest against di ban plus claims say di ban go affect dema source of livelihood.
Former President of Nigeria, Olusegun Obasanjo, on Monday drop anoda open letter to warn President Muhammadu Buhari.
For 2018, im declare if pesin no dey pay tithe, im no go go heaven.
Wia dis foto come from, Anthony Asael/Art in All of Us Wetin we call dis foto, To get different kain experience for dis life go help pikin dey successful 1) Give your pikin chance to fit do many tins Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger.
Wetin dey different dis time be say people wey want make im comot before im second tenure end next year don plenty.
Di 31-year-old Jamaican‚ wey be serious Manchester United fan‚ raise hand to say im no dey fit at all, at all and im go need to work on imsef so as to prepare for im trial for German club Borussia Dortmund in March.
pic.twitter.com/tS6ZeGlpmC— Ministry of Basic and Secondary Education (MoBSE) (@MobseTheGambia) June 25, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Schools resume for the Grade nines tomorrow but the fight against COVID-19 continues.
EFCC: Former FCT minister get case on top fraud 16 January 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, EFCC na di office wey dey handle financial corruption matter for Nigeria Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) for Nigeria don re-charge one former Minister of d...
Di head of Nigeria election office give key stakeholders dis warning on Saturday as im dey ansa kwesions ontop reasons whyINEC postpone election.
Aliko Dangote: Na wen I see my raw 10 million dollars I come believe say I dey rich
DC - Ebola Crisis: Nigeria dey at low risk to import Ebola Virus now - NCDC 17 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria bin see red for Ebola virus for 2014 wen di kirus kill many pipo.
No be only horse meat di lions, tigers, and brown bears for di zoo dey chop.
third-year student Dikina Muzeya tell BBC.
Skip Twitter post, 1 This Ayisi Boateng man must resign because governance is for all Ghanaians not only npp folks— Shadrach Amoh-Mensah (@ShadrachAmohMe2) November 2, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Ayisi Boateng need to resigned... We don't people like him to serve the good people of Ghana.
Di lawmakers tok dis one wen dem resume sitting on Monday.
Aluko say England coach abuse her family Di PFA announcement dey come afta many ogbonge black or coloured players don face racism incident during match like di one wey Tottenham defender Danny Rose see wen fans for stadium begin do like monkey to abuse am for di Euro 2020 qualifier wey happun for Montenegro last month.
Ova di last one month dem don rescue ova 1000 pipo from religious centres dem where dem keep pipo for terrible conditions.
Na around 10:30 pm Nigerian time na im dem land Murtala Mohammed International Airport, cargo section with charter plane wey International Organization for Migration (IOM) collabo with Nigerian government organize dis return for di migrants.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria National Assembly emergency meeting fit be to avoid shut down7th August 2018 Akpabio go dump PDP join us dis week - APC5th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, ...
Wetin we dey demand na for dem to come home," Abike-Dabiri bin tell BBC on Tuesday.
Fresh FM: Yinka Ayefele say na politics make Oyo State goment destroy im building
E explain say educational institutions like daycare, primary, secondary and tertiary institutions gatz begin prepare to see how dem fit open within dis third phase of di easing of di lockdown.
- Ogoni leader29th November 2017 Shell bribe Nigerian oil minister $1.1bn - Italian officials15th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3...
Youri Tielemans Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Youri Tielemans - Im mama from Democratic Republic of Congo Na anoda African blood wey qualify to play for DR Congo sake of say im mama from dia, but e choose Belgium.
UEFA wey bi di league joinbodi don accuse Evra of 'violent conduct'.
Salah: Di Egyptian god wey conquer England Olu Okunnu 14 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Salah don score 32 goals for Premier League, 11 for Champions League and 1 for FA Cup dis season Mohammed Salah na di Egyptian man wey everybodi for football dey talk about because of di ogbon...
Why Oshiomole chop stone and disgrace for APC rally Ogun State 58 govnorship candidates for Rivers do U-Turn adopt Atiku and Wike as 'di man' "I dey very disturbed say dem no allow us participate for di elections, we go ensure say justice dey for dis kontri" "We go continue to stand gidigba, we go give everybody justic...
Video: Daniel Semeniworima & Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori BBNaija 2019: Cindy don comot from big brother house One of di house mates of di Big Brother Naija Pepper dem season Cindy don comot di house.27th September 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit cha...
"For Kuzari town dem kill 20 pipo including di imam of di town, for Kafi town dem kill 6 pipo and dem shoot 2 for Masawa town."