text stringlengths 21 14k |
|---|
Even though di study bin focus on how smoking dey take kill pikin dem, dem also tok say e fit make pikin dey go hospital like say na buka. |
"E no go happun again, or anoda one no go come out from am." |
Im retire 17 permanent secretaries and some senior police and naval officers. |
But no be all Nigerians wey dem nominate win dia category as fast rising act, Rema lose di Best New International Act category wey dem bin nominate am. |
May our Heavenly Father rest your courageous soul. |
Skip Twitter post, 2 Simmy Nwankwo must be in that world cup team He's a proper big No. |
More than 2,000 people don die already because of dis cholera outbreak - wey be the biggest for the world - and 540,000 others don dey affected. |
"Every Nigerian get right to live for any part of di country and do im business without any trouble," na so di President talk. |
Di girls come fear come begin run but dem pursue dem come begin put dem for dia motor. |
A post shared by Kafayat Shafau-Ameh Kaffy (@kaffydance) on Apr 29, 2020 at 5:19pm PDT End of Instagram post, 2 Skip Twitter post, 1 Life dnt cease to be funny when pple die any more than it ceases to be serious when pple laugh. |
Military court draw de journalist e punishment for dis crimes from articles 74, 97, 111 and 115 inside penal code. |
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Skip Twitter post, 1 The original Jerusalema was dope. |
Di new series wey dem dey call 'House of the Dragon', go tell di tori of House Targaryen and di early days of Westeros. |
A source said several soldiers are feared dead though we are yet to verify the exact number of casualties. |
E spend di next eight years inside prison dey await trial, during which time, Boko Haram also scata im family. |
We just finished na, at least let me pull my cloth Pls lets pray for Ozo#BBNaijialockdown2020 pic.twitter.com/gMRSMjpkSV#BBNaijialockdown2020— official_soundvibes (@soundvibes123) September 11, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Those people saying Ozo and Nengi are boring and should leave d house,if the... |
resident Buhari: Our focus for 2018 na roads, power 23 January 2018 Wia dis foto come from, AFP/Getty Wetin we call dis foto, Buhari hail Chinese people for all di financial and technical help wey dem don give Nigeria Nigeria President Muhammadu Buhari don release im focus for dis year 2018 wey be infrastructure, secur... |
women can be sexual AND talented. |
Smale bin dey prepare to represent her country, United Kingdom, for another competition, wey bi Miss United Continents, wey dey happen for Ecuador this year. |
Shey na different president wen im finally visit place wey jaguda don kill pipo, no get anything to say dan to say make victim learn to live with pipo wey dey kill dem? |
All these persistent acts of @NGRPresident to shrink the Public Space with rabid level of intolerance for dissension will surely fail.#FreeSoworeNow!— Oby Ezekwesili (@obyezeks) August 4, 2019 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Those making the “revolution” call hide behind the veil of social media modernity. |
Cameroon di celebrate 52nd Youth day on Sunday and de pro-independence group meet for Washington yesterday tok say meaning for de day don fade. |
Tottenham Hotspur dey wait for Belgium defender Jan Vertonghen, 33, to decide weda e go see out di rest of di season or leave di club before e complete. |
Isaac Wonwu like sports and im dey play football, lawn tennis and badminton. |
Islamic State militants rape and turn Maryam to slave Dem no support media player for your device Islamic State militants rape and turn Maryam to slave 11 May 2019 Dem rape her and use as slave, come prepare her to be suicide bomber. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Cancer treatment get more likelihood say person go survive as death rate don drop ten percent over di past ten years Cancer treatment dey kill pass as e dey cure Di thing be say di treatment for cancer no easy at all whether na chemotherapy or radiotherapy or... |
"Afta I nack finish, I no fit control my erection. |
See di rest of di tins wey di Ghana minister tok inside di statement below: Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause... |
All man di run from Buea and Bamenda Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda Delegate for transport don say na fake release with rules say pipo much answer kwestion before deh komot for Northwest. |
President Buhari tok dis one inside letter wey im cari give Senate on Tuesday 17 July wey di lawmaker come read for plenary session. |
Di Nigerian wey go turn 31 for June na di only African player wey make di list as im dey valued at £18m. |
Skip Twitter post, 1 Mr Jazzy, is mavin dead or Buhari's change has hit your label? |
Dis one don dey give women opportunity to get career for boxing. |
Zaka add say even though im do im best, Nigerians no see di practical manifestation of generation, distribution and transmission. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus tips: How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 We eye still dey dis tori wey just land and we go bring una more as e dey comot. |
Dem sabi her for area as Miss Environment. |
Dem talk for statement say, "e be like time don reach to begin look new opportunities together." |
Another thing we de for inside dis tori Ethiopian Airlines: List of kontris wey dia citizens dey inside Sunday crash10th March 2019 Ethiopian Airlines crash: Dem don confam say 157 pipo don die10th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?25 mi... |
E live Nyanya-Mararaba axis- a suburb of Abuja di Nigerian capital and drive everi morning to Abuja city centre to look for chop moni. |
pic.twitter.com/tqQEPIFTUG— ÇriemeTęę (@TeedTeddy) August 7, 2019 End of Twitter post, 2 Tori be say for late June, one video been go viral wey, Bukola Dakolo, popular fotographer and wife to Timi Dakolo, accuse Biodun Fatoyinbo, founding Pastor for Commonwealth of Zion Assembly (COZA), say im rape am wen e be young g... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wetin go happun next to Invictus Obi and Hushpuppi wey FBI gbab for internet crime EFCC don arrest fake CBN governor Di operation wey dem call "Fox Hunt 2", take down di suspects for crimes wey dem comit outside di UAE, Di crimes include money-laundering, cyber fraud, hacking... |
"Na from dis market we dey get our house rent, school fees and even money to go hospital", she explain Wetin we call dis foto, Dis man say im loss about 1 million naira Why we attack Gbyagi youth for Gwoza market Di oga of Abuja Metropolitan Management Council, Murkta Galadima say dem demolish di Gwoza market because e... |
Den defence counsel ask for adjournment for, "get summary for de judgement, study'am and also for de claim for damages for civil party, get de names for de pipo weh de di claim de damages, so dat wen we di plead de sentence we go know exactly weti we di plead for ", Louisa Songwe for defence counsel tell . |
Di midfielder wey get plenti stamina, na im win Leicester Young Player of di Year for di last two seasons back to back. |
Wia dis foto come from, TONY KARUMBA Wetin we call dis foto, Pad too cost for Uganda so girls dey use other things like rag, grass, paper and dried leaves Pad When schoolgirl Auma wan begin her first menstrual period, she ask her mama for pad. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, motor wey dey carri coffin park for di hospital as dem announce say Mr García don die Ricardo Pinedo, wey be Mr García secretary, tok say di former president get four or five weapon inside im house, wey be gifts wey im receive from di military, and e use one of de... |
Another thing we de for inside dis tori Naira Marley: Tins you suppose know about Afeez Fashola aka Naira Marley21st May 2019 Patoranking name new album after im daughter22nd May 2019 Waje say 'Music no be for me', see how Nigerians react25th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6... |
Na partial closing e go be, one lane for three months and den afta dem go change to di oda lane for anoda three months according to di Federal Controller of Works for Lagos, Olukayode Popoola. |
Another thing we de for inside dis tori Democracy Day June 12: 'I stop to expect Nigeria to do di right tin for my papa until now'7th June 2018 Democracy Day don change to June 126th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:... |
Information Minister - Ghana Government no go use tax money refund Menzgold customers - Information Minister 11 January 2019 Wia dis foto come from, Kojo Oppong Nkrumah/Information Ministry Ghana government say dem no go sort Menzgold customers money wey lock for di gold dealership inside plus taxpayers money. |
According to Isyaku, dem reach di area immediately Boko Haram finish di kill-kill and wetin im see still dey disturb am for mind. |
E dey helep reduce di risk of cancer of di breast and ovaries plus depression wey dey affect women afta dem born. |
Fire don pursue lawmakers for Nigeria senate comot chamber and also make dem postpone dia talk-talk for di house. |
Herdsmen killings: Nigeria Army don start operation 'Cat Race' 7 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Operation 'Cat Race' get plan to handle insecurity matter wey concern herdsmen killing Nigeria Army don start new operation 'Ayem Akpatuma' wey mean 'Cat Race' to look di matter of... |
FIBA Women World Cup: Nigeria lose 71-40 to USA for quarterfinals |
As di numba of cases dey change, we no fit sabi di average for dis date Source: Johns Hopkins University, national public health agencies Wen last we update di figures: September 16, 2020, 8:33 AM GMT+1 Another thing we de for inside dis tori Lagos lockdown latest news: See di main tins President Buhari tok for im Apri... |
Di delay affect di two candidates INEC delay di election by one week because of logistics problems. |
"Wen dem throw stones … see am like gun," na wetin Trump tok for di video. |
Another thing we de for inside dis tori Emzor Pharmaceuticals don match break to produce Emzolyn codeine syrup afta BBC investigation1st May 2018 Nigeria goment don ban production of cough syrup wey get codeine1st May 2018 Sweet sweet codeine: Drug abuse na evribodi problem - Saraki1st May 2018 Video, Sweet Sweet Codei... |
No be only di secretariat dey empty, most streets for Nigerian capital be like grave yards as people refuse to come out for di first day of di easing of di lockdown. |
Another thing we de for inside dis tori Why flood dey hammer Africa30th August 2017 Lagos flooding: 'Why gutter no dey to carry water enta di canal?' |
Apart from di N10m bail bond, di judge ask Sani to produce surety wey get landed property wey dey worth di moni for im bail. |
onsecrated virgins : Woman buy wedding gown do party to marry Jesus Christ 9 December 2018 Wia dis foto come from, Today’s Catholic/Joe Romie Jessica Hayes buy everything wey woman need to marry, like wedding gown, ring and veil, wear am go church. |
Del Potro been suffer from hand injury wey make am do three operation and di injury affect im game. |
I dey dedicate di rest of my days to live di way you did. |
Di one tin wey remain for Anthony Joshua Anthony Joshua wan use Sagamu hand treat Alexander Povetkin on Saturday Joshua wey blood comot from im nose afta round one as Povetkin nack am beta punch recover to win im 21st professional fight by knockout. |
Teachers joinbodi - History teachers 'scarce' for Nigeria schools - Teachers joinbodi 21 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria Union of Teachers NUT, say enof teachers no dey to begin teach History as subject from next academic session. |
Persistent change in bowel habit - Di pesin go dey poo more and di poo fit also become watery Continuous present of blood inside stools without no reason Persistent lower abdominal (tummy) pain, discomfort or bloating- wey dey happen by eating and sometimes e fit dey associated with loss of appetite or weight loss. |
Wasimeba Igonikon wey be retiree lose im two sons wey dey 25 and 22 years. |
Diamond Platnumz: Tanzania goment ban di musician not to do show or perform for di kontri |
Dem dey report say deal between di two clubs dey go well, and say dem go soon reach agreement. |
Di result mean say Parliament no go vote on Boris Johnson deal until next week. |
Zanu secure comfortable majority, although di polls face accuse of vote-rigging and intimidation from both sides. |
Codeine cough syrup: Nigeria dey comot two million bottles from market |
Democrats Biden 51% Republicans Trump 43% Di trend lines dey show average voting intention based on individual polls Show individual polls JFMAMJJAS3040506003 NọvElection day30 days until03 ỌktTREND43%51% Di average voting intention based on individual polls Jump dis chart Date BIDEN TRUMP Oct 03 51 42.5 Oct 02 51 42 O... |
In some places, like Portland, Oregon, protesters lie in the road, chanting "I can’t breathe". |
Another thing we de for inside dis tori Premier League Top scorer: Aubameyang, Mane and Salah win Golden Boot With 22 goals, Senegal Sadio Mane, Egypt Mohammed Salah and Gabon Pierre-Emerick Aubameyang finish as di top scorers.12th May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund regis... |
Dis na 5 tins wey make shisha bad pass cigarettes. |
See wetin we know about capital of Nigeria latest terrorist threat 7 September 2020 Wia dis foto come from, AP Wetin we call dis foto, Di blast, near di popular Banex plaza shopping complex in Wuse district, na sumtin wey pipo hear from many miles away and send plumes of smoke into di air. |
Skip Twitter post, 1 The management of Qatar Football Club is pleased to invite you to attend the press conference to present the international star Samuel Eto'o, which will be held on Tuesday at 8:00 pm at the Club— Qatar Sports Club (@QatarSportClub) August 13, 2018 End of Twitter post, 1 Eto'o bin don tok before say... |
But evidence wey dey ground show say women fit crack the glass-ceiling, ginger and give hope to their fellow women and make am easy for their countries to give dem better quality of life. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana Anti-Corruption: ''President Buhari no fit give wetin in no get''7th March 2018 Buhari don talk why im wan contest for 201911th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Vide... |
https://t.co/hxfHi2reOn— URUM (@Urumgod) June 27, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 While crime in its entirety is bad, but the FBI singling out the 6 Nigerians out of about 79 wanted fraudsters is quite pathetic and basically playing to the gallery. |
US government for 2014 tell Nigeria say, dia border dey leak like basket and if government no do something, violent things go happen plenty up and down di country just like e dey happen now. |
On wetin some pipo dey tok say paying ransom go continue dey encourage di kidnappers, Muazu yan say dat wan na true but e dey necessary when di life of your loved one dey at risk. |
Dr Sarah Jarvis, a GP and broadcaster, tell di BBC say Oga Johnson go likely do chest X-ray and dem go scan im lungs, especially if e dey difficult for am to breath. |
Wia dis foto come from, BERTRAND GUAY/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, President Paul Biya don dey in power for Cameroon pass 30 years President Biya talk for im new year speech say im go do every-every make di election happen for peace. |
Dem come from Eritrea, Ethiopia and Sudan. |
Another thing we de for inside dis tori Ogar Jumbo 'killers' na our former officers wey use too much force - Nigeria Police17th April 2019 Police Brutality: Court don order police to pay family N100 million damages for Owunari Douglas death28th May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Surviv... |
Na also day to continue all di chopping because many pipo dey prepare so much food for Christmas wey dem go end up eating throughout di next week. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Fake motor Insurance: Early dis year, di Nigerian Insurers Association (NIA) say 64% of motor wey dey drive for road get fake insurance. |
E say communities must to shine dia eye well well to make sure say di virus no spread. |
He also tok for di page say im don work for company wey dey do "Oil and Gas (on/off-shore) Subsea Install Base & Dehydration location; Computer-Aided Architectural Drawing for crude oil pipeline operations and maintenance". |
Di idea na if wahala dey for one product, dem fit find who get di product fix di wahala." |
Smollett dey face accuse say im give police fake report say im fall victim of racist and homophobic assault. |
Muazu tok say as feem director wey im be e go use di experience act feem wey go win am award. |
Somalia explosion don kill almost 300 people |
Hope Uzodinma: Wetin next for Imo state new govnor? |
Di groom na di CEO and Chairman of Nigus Enfinity, one company wey collabo wit BYD of China. |
Ghana Police arrest Nigerian gang wey steal Ghc2.6 million in 11 robberies, rape 12 women over 12 months |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.