text stringlengths 21 14k |
|---|
Dem dump am for Kondengui Central Prison for Yaounde to torchlight di mata, but dem release am wen dem no find anytin. |
Sadio Mane, Asisat Oshoala win 2019 African Player of the Year award Algeria na di champion of Africa Wetin dey happun today for Africa cup of Nations Meet di 'animals' wey dey compete for AFCON 2019 Di change also mean say di tournament no go clash with di expanded Club World Cup wey go happun for China for June 2021. |
62 Ikotu/Isolo Road, Ile-Iwe Bus stop, Egbe, Lagos State LAGOS Balad Private Schools, 1 Obafemi Street, Off Isawo Road, Agric-Owutu, Ikorodu, Lagos State LAGOS Bestgift Comprehensive School CBT Centre 218 Mulak Avenue Ijegun/Ikotun Lagos LAGOS Brain Builders Academy, No. |
Supreme Court ban APC from Rivers voting Appeal Court say make everibodi match break ontop Rivers APC mata Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Justice Amina Augie na im read di judgement. |
Skip Twitter post, 1 12 Facts You need to know about the new Federal Special Anti-Robbery Squad, FSARS (Police Overhaul of SARS in view) @segalink @YomiShogunle @RuggedyBaba @AyooAkanji @Johannxs @aleeygiwa pic.twitter.com/FFGh8ZIdSb— Nigeria Police Force (@PoliceNG) August 28, 2018 End of Twitter post, 1 Disband FSARS For January 2019, di current IGP wey be Acting Inspector General of Police of Nigeria Mohammed Adamu disband Federal SARS, Special Investigation Panel and Special Tactical Squad with immediate effect (a repeat of wetin im do for October 2020). |
pic.twitter.com/LsIYPtIZaY— April (@ReignOfApril) December 16, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Offset disrupting Cardi's performance is like your ex running up on. |
Wia dis foto come from, Salihu Yakasai Wetin we call dis foto, Govnor Abdullahi Ganduje for im inauguration ceremony Wia dis foto come from, Tanko Yakasai Wetin we call dis foto, Kano state govnor Abdullahi Ganduje for im inauguration ceremony Govnor Ganduje on im part promise to build Cancer Hospital for pipo wey dey suffer di sickness, e also promise to be father to all as politics don end now and time for work don begin. |
After de judges taste both plates of jollof, all three judges vote in favour of de Ghana jollof. |
Stranded Nigerians: How Lagos govnor pay for 50 Nigeria fans wey hang for Russia 2018 World Cup to return home |
Imo State Govnor, Rochas Okorocha, no show face and im no send anibodi. |
After yesterday's endless #MeToo stories of women being abused, assaulted and harassed, today we say #HowIWillChange.— Benjamin Law (@mrbenjaminlaw) October 16, 2017 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 #HowIWillChange: I will listen to women more closely, seeking to understand before seeking to be understood. |
Zimbabwe: 'Make una take am easy' 15 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Since wey di Army take control, nobodi don hear from President Robert Mugabe or im wife Grace Since early morning wey soldiers begin run tins for Zimbabwe even as dem still dey deny say na coup, dis na di first set of reaction dem wey don come from some countries as things dey bubble. |
Commonwealth Secretary-General don di negotiate dialogue for Cameroon |
For early 2009, dem release am on probation. |
Dis na di worst plane crash wey don happen since July 2014, wen all di 298 pipo wey dey inside one Malaysian Airlines flight MH17 die afta dem shoot am down around eastern Ukraine. |
Wia dis foto come from, Nigeria Presidency/Twitter Wetin we call dis foto, Di president promise mama and papa dem for Dapchi im go rescue dia pickin dem wey miss According to di president, na complete opposite di former government of Goodluck Jonathan do when dem hear say girls for one government school for Chibok don miss. |
As di two senior commanders begin fight, di man-commander slap di woman-commander, then di woman commander cry comot from cockpit. |
Di NAPPS presido say make pipo no expect any fantastic results from WAEC, as quality time no dey for di children to learn and prepare for di exams. |
"Plenti mama and papa dem dey come dey cry." |
But di country electoral commission, later say e no go dey possible again, and dem come move am to December 2018. |
Dr Mohammed wey follow BBC Pidgin tori pesin Mansur Abubakar tok, say NFF board go soon meet to decide wetin go happun to di coach afta Nuhu Ribadu Ethics Committee say make im no touch anytin football again for one year. |
Akinbade later come be di candidate for ADC inside dis election, two weeks afta e comot PDP. |
Another thing we de for inside dis tori 'End SARS or we go protest for January 2018' - Nigerian youths3rd December 2017 #EndSARS: Police Public Relations Officer na liability - NOPRIN5th December 2017 Twitter #EndSARS fit end police harassment for Nigeria?11th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Im dey part of Wolves team wey win League One for 2014 and play 10 times for Nigeria, wey honour am for World Cup as dem name as dia 24th squad member. |
"Why we dey hold Babachir Lawal" - Nigeria's EFCC Na 31 October, 2017 na im Nigeria President Muhammadu Buhari sack Babachir David-Lawal wey bin dey on suspension since June 2017 after di president chook eye inside di report wey di panel wey Vice President, Prof Yemi Osinbajo, bin lead, to investigate corruption accusation against Babachir David Lawal. |
On December 26, Hisbah Board announce say from Januanry 2, 2020 dem go begin arrest keke drivers wey cari man and woman passengers togeda. |
For United Nations General Assembly conference for Rome for June 1998, 123 countries make international criminal court happen. |
Her full name na Stella Gwandiku-Ambe Immanuel and she be around 55 years oldCovid-19 'na diabolic spiritual battle' - Dr Stella Immanuel tok, as more informate about her biography don comot Attend Cameroon Protestant College wey be boarding secondary school for Bali, Northwest of Cameroon Study medicine for University of Calabar (class of 1990) According to her, she move to US for 1992 She get daughter wey also train as doctor, she graduate from Baylor University and University of Westminster Begin career Paediatric Clinic for Louisiana According to document of one court case, around 2006 she operate and own Rapha Medical and Therapeutic Clinic for Lousiana She be pastor and founder of Fire Power Ministries for Houston, Texas. |
Goment statistics show say since 2013, na about 700 births and 800 abortions dey happun everi year. |
E say di plan na ongoing project say dem don already start work for OkoBaba and dem don build new resettlement for Agbowa for pipo wey bin dey OkoBaba. |
Are you ready for the #BBNaija wave? |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Why Cameroon refugees for Nigeria deny goment assistance6th July 2018 Anglophone Crisis: Some pipo hear gun music, odas celebrate National Youth Day wit patriotic songs11th February 2019 Anglophone crisis: Gunshots, killings, car burning, as separatists force ‘lockdown’ for pipo6th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Flights dey fly and land by 7am wen our reporter reach MMA2 wey follow for airports wey di mata suppose affect. |
But di union chairman wey no happy with di way things be for di Hospital say: " mama dem no suppose dey go up and down to dey breastfeed dia pickin. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Only two presidents don dey impeached - Andrew Johnson and Bill Clinton - but Senate cancel am for both of dem Afta di Senate go decide weda di presido dey guilty of di charges, so dem go comot dem from office, but di votes needed be two-thirds of di Senate. |
Republicans try different way wey dem go cancel di law but e no work. |
30 September 2020 "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing" Video Video "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit" Meet Abraham Chukwu di corporate fruit seller for Benin city, Edo State 28 September 2020 "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit" Video Video Meet di woman wey fit change her face to anybody face Meet di woman wey fit change her face to anybody face 25 September 2020 Meet di woman wey fit change her face to anybody face Video Video ‘Na only six dialysis machines dey for all we' - Cameroon kidney patients protest for goment Cameroon kidney patients protest for goment say na only six dialysis machines dey 24 September 2020 ‘Na only six dialysis machines dey for all we' - Cameroon kidney patients protest for goment Video Video Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps Di coronavirus pandemic no stop Sara Karrit and her family to dey entertain millions of dia followers world wide on social media. |
From midnight till 3pm on Wednesday May 29, some roads inside Abuja go dey blocked sake of di presidential inauguration. |
pic.twitter.com/VyYftmvWKA— Muhammadu Buhari (@MBuhari) June 6, 2018 End of Twitter post, 1 Although di announcement tok about di celebration of Democracy Day for future on June 12, e no dey clear weda dem go also shift inauguration day too go June 12 for future . |
Kim sister, Kim Yo-jong, look like di clear choice. |
Wetin we call dis foto, Owerri busy die like say dem no hear di announcement Some of di pipo wey speak to BBC Igbo say dem happy to comply as dem believe say e go quicken dia separation from Nigeria. |
Spacey career don go down after di first accuse of sexual harassment by one actor Anthony Rapp on 30 October. |
So, one day of no bizness go cause dem wahala, not to tok of over 30 days lockdown sake of coronavirus. |
For 2016, 90 million be di number of poor pipo and for 2017, 94 million. |
E refuse to cooperate wit UK firm to enable dem charge Diezani Alison Madueke to court Where Magu come dey Now? |
UNHCR assistant representative Roger Hallo say refugees dem need support for manage on dia own. |
Some people no wan know whether di air hostess right or wrong...she say make British Airways put eye for di matter, fast. |
World Prison record: Women prisoners don double |
All dis change wey just dey happen for Saudi Arabia na part of di things wey Prince Mohammed don already arrange wey go bring social and economic change for di country. |
Di new law go make sure say di present Emir of Kano, Alhaji Muhammadu Sanusi II, wey be one of di most influential traditional and religious leaders for Nigeria go only get 20% of im empire. |
Police tell BBC tori person, Imran Qureshi say di workers for di hotel no dey ever suspect Vasudev Nanaiah as e dey behave like better person when e be guest. |
We jam di iron barb wire dem wey dey di airport until we enter bush." |
Why Eunice say 'I no be feminist, na by force?' |
Di 21 year old win for vault gold for di World Championship for Qatar. |
Di attack make NLC president Waba to say dem go do strike if Nigeria president no do sometin sharp sharp about di mata. |
dey run make dem no miss out as dem dey share moni. |
One official for Burundi president office don deny BBC tori wey say Madam Nkurunziza go Nairobi for coronavirus treatment. |
Wia dis foto come from, Getty Images 11.Make sure say your circle dey small, keep friends wey get sense. |
Another thing we de for inside dis tori FBI List: EFCC join recover $314,000 and N373m from yahoo yahoo pipo27th August 2019 US visa: America sama Nigeria do-me-I-do-you issuance fee for application dem approve27th August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Wia dis foto come from, Screeshot/Twiiter Even as oda housemates like Sheyi, Esther dey try to settle di quarrel, Frodd and di host Ebuka just dey watch as di drama dey tough more and more. |
Im grandpapa na traditional leader and im papa na I-no-gree person wey dey fight di white people for Zimbabwe and dia laws wey no favour di black people. |
Editor's Note: (We update dis Terms and Conditions on Friday, August 30, 2019) Another thing we de for inside dis tori I wan make dem hear my voice - BBC Pidgin essay competition winner Victor Izaza Izeowayi tok say e be like say make e cry wen e hear say na im win di competition.19th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di photos dem na from AFP and Reuters Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Shatta Wale don sign new music deal31st January 2018 Shatta Wale don put leg inside trouser with Wizkid fans16th November 2017 Shatta Wale chop prayers like 'krife' guy for Valentine's Day15th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Nga Onana Sylvain president for CAPSANTE tell say goment fit solve all dia problem as just now deh don sign most of de laws but de only tin na say for ground, deh no di apply de law. |
Another thing we de for inside dis tori University of Bamenda: Attacks, kidnappings don force UBa teachers union for strike4th December 2019 Anglophone Crisis: Rights group di call kidnappers for free principal30th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Afta dat time, dem carri dem go Senkwekwe Sanctuary for Virunga, wia dem don live since. |
Ambulances no dey, yet you wan use $12 million for medical drones - Minority blast Ghana gov't "Wana representatives for Parliament prove say dem only dey push executive driven interest den dema own personal interests, at di expense of di people wey put dem in Parliament who dey demand RTI Bill." |
So far, no report don comot weda di militant want any ransom for di two health workers. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Emery win di 2017/18 France Ligue 1 title wit PSG Who be Unai Emery? |
André Onana: Ajax goalkeeper don ready to follow Kanu and Finidi for back |
Dis dia response dey come after tori break say dem dey sell Nigeria PVC ontop dia website for weekend. |
Usually, storm season dey start for April, then e go end for December. |
Di federal goment plan to reintroduce toll gate for every federal highway for Nigeria don dey almost ready. |
Sabi pipo say di explosion go further put Lebanon wey dey struggle economically in a tight corner and domestic workers go bear di brunt. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 We don update dis tori with new informate. |
Richard, wey dey 300 level for department of European studies, bin dey work for di factory as schools still dey lockdown sake of coronavirus. |
"We di also worry how we go send de refugee pikin dem for school," Canhandula add. |
Chinamasa, wey be lawyer by training, go also dey responsible to bring cyber crimes bill come parliament wey dem don dey wait for long time, wey go make am criminal offence to post false information for internet, do revenge porn, cyber-bullying and online activity wey dey against di government. |
11 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Plenty fight-fight don follow Kenya elections since dem start Kenya High Court don declare say all di candidates wey fight di 8 August presidential election fit do am again for di repeat election dis month. |
LIVE: Watch as INEC dey announce results for Rivers State elections Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Di deputy governorship candidate for di African Action Congress (AAC), Mr Akpo Yeeh don announce im resignation from di party. |
Na only di Head of house Lucy and her deputy Prince wey get immunity for di house. |
Liverpool 2-0 Chelsea: Mohamed Salah goal scata Anfield, put di Reds back ontop |
Skip Twitter post, 4 I extend my deepest condolences to the Government and people of Burundi over the passing on of their President H.E. |
Some of di Izzi youths wey follow BBC tok but no want make dem record dia voice, swear say dem go revenge back as Ukelle pipo kill dia loved ones. |
I go retire from dis kind work now since I don old reach 74.'' |
"Hajara say di reason she say make we do dis election na to choose one pesin among dem to love her and she no go attend to di oda pesin again." |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria coronavirus cases: All states for Nigeria don get confamed cases of di infection7th July 2020 5G Network & Coronavirus tips: See wetin you suppose sabi5th April 2020 Video, Coronavirus: Di Nigerian engineers wey dey fix ventilators for free9th April 2020 AS E DE HAPPEN Coronavirus update: Children fit spread coronavirus if schools reopen? |
End of Twitter post, 1 Anoda post claim say di Robot Bodyguard get 360 cameras all ova di body and e get inbuilt pistols Skip Twitter post, 2 Content is not availableView content on TwitterDe external site no concern BBC. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Charley Boy, wey be activist, follow join pipo wey protest for July 2017, wen Buhari remain for UK Four days versus 104 days By di time di 7 May 2017 trip finish for 17 August 2017, di presido don 'live' for London reach 104 days. |
Avoid kissing Wear face covering Do positions wey you no go face each other face-to-face Try masturbation Dr Bowale tok say e neva see for literature say coronavirus dey sexually transmitted but e still dey important to wash your hands regularly to avoid stories dat touch, Another thing we de for inside dis tori Coronavirus and sex: Wetin you need to know31st March 2020 Coronavirus: Sex workers for Germany wan make goment allow dem begin work as dem don work out hygiene plan26th May 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Local tori bin report say four suspected gunmen bin kidnap di expatriate Engineer, wey come from Lebanon early on Tuesday. |
Chad go send anoda 3,500 head of cattle later dis month, na so di report add. |
Moseph Ekine 15 July 2019 Wia dis foto come from, Anadolu Agency Many Nigerians believe say Nigeria Super Eagles Jersey dey bring dem bad luck, according to dem every time dem wear am defeat na sure bet. |
"To be Jehovah's Witness dey important to me, but I neva really practise am and na sometin wey I really want to to dey do." |
Prince Malik Ado Ibrahim: Adama Indimi, Nigeria billionaire daughter wedding to Kogi prince |
Honestly speaking, if you had take the step of Chrit about the lesson He taught us on that prostitute.— SAILAS CHIYANIKA (@1sailas2comedy) July 30, 2020 End of Twitter post, 8 Dis na oda reactions too; Skip Twitter post, 9 Minister David Mabumba had a different version of e-learning — Mangani (@Len_smoothtalka) July 30, 2020 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 Zambian people,let's us not judge the minister of Education Mr.David Mabumba for what he did because we all make mistakes and remember that we are all sinners. |
Di three men and one woman dem don free on bail for $50 each but dem don ban dem say make dem no dey attend presidential rally for di capital Harare again. |
Magu: Nigeria big politicians wey go prison under di EFCC boss |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.