text
stringlengths
21
14k
Only 92,400 refugees get resettlement for 2018, dis figure dey fewer dan 7% of those wey dey await resettlement.
According to dem PCOS na di most common gynaecological endocrine sickness wey dey worry women wey don reach to born pikin.
For e speech, President Biya tok na how Cameroon go host 2019 Africa Cup of Nations, de economic programme with IMF and how for give more power for grassroots dem through decentralisation.
Another thing we de for inside dis tori 1:57 Video, NoMore app: Di new way wey student go fit report rape mata, Duration 1,5731st October 2018 Video, Ochanya Ogbanje death dey provoke campaign against rape26th October 2018 Ochanya: Di sad tori of 13-years-old wey die afta dem 'rape' am25th October 2018 0:58 Video, 'Na so men dey spoil small pikin future', Duration 0,5826th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Donald Trump tweet say im pikin meet Russia before 2016 US election 6 August 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Kata-kata don dey follow di meeting wey Donald Trump Jr. and Natalia Veselnitskaya do for June 2016 Donald Trump don finaly gree say im first son bin meet one Russian lawyer before di 2016 America presidential election.
Jeff Bezos net worth 2020 as billionaire, American business magnate and Amazon.com CEO break stock record in one single day for Bloomberg World's Billionaires ranked list history 21 July 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Jeff Bezos add $13 billion to im net worth on Monday, dia na di largest single-day jump for any individual since dem create di Bloomberg Billionaires Index for 2012.
Another thing we de for inside dis tori Five tins wey chimpanzee fit teach you about politics25th August 2018 Video, Nigeria 2019 Election: Na young pipo get sense pass17th August 2018 Video, Nigeria 2019 election: Put more workers for PVC - Nigerians tell INEC15th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori EFCC boss Ibrahim Magu 'strongly believe say na corruption cause coronavirus'18th February 2020 Coronavirus: Nigeria lawmakers reject bill to carry citizens comot China4th February 2020 Coronavirus - Virus: Dem don confam di first death of di virus outside China for Philippines2nd February 2020 Coronavirus: WHO don declare am world emergency, see how Ghana, Cameroon, Nigeria dey fight dis respiratory sickness wey no get cure from dia domot30th January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Aston, wey bin dey in charge of all referee work dat time, use every tactics wey im bin sabi to calm down di Argentina captain and to make sure say dem no suspend di match.
Police don advise pipo near di area to follow directions from officers wey dey ground.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus Treatment: Ooni of Ife, researchers like Professor Maurice Iwu dey among Nigerians wey claim to get 'Otumokpo' traditional herbs to cure Covid-19 disease20th May 2020 Lockdown extension: Wetin fit make Nigeria return to anoda total lockdown.
Dis na di first time wey Nigeria and Croatia go jam for football competition.
No be only Steinhaus dey dis kind level of football.
Air Peace plane speed pass runway land for grass Wetin we call dis foto, Many passengers bin dey consider to do protest sake of di situation for PH Int'l airport Henrietta Yakubu wey be tok-tok pesin for Federal Airports Authority of Nigeria (FAAN), tell BBC Pidgin say na di Nigerian Airpace Management Agency (NAMA) close di airport and dem neva open am since afta di Airpeace incident.
Oga Piers Morgan e replied: Skip Twitter post, 2 Hi Joan, my mother taught me to speak my mind & never be afraid to express honestly held opinion.
"If you ask am something, im go ansa anoda tin.
Dem say dem dey do di same thing for inside Nigeria wia anybodi wey want make dem mail im passport, go drop empty envelope wit dia address ontop, wen dem come fill forms to get di passport.
As if I vex am, e just dey para around di place, na so I tink say e dey possible say dis guy dey high, na im I sama am with codeine, im sleep till di next day evening.
Another thing we de for inside dis tori Erica disqualified from BBNaija: See Ngozi Nlewedim journey and big moments wit Laycon, Kiddwaya and odas inside 2020 Big Brother house7th September 2020 BBNaija live: See why Big Brother give Kiddwaya second strike and warn Erica30th August 2020 BBNaija: Erica blast Kiddwaya about dia relationship inside Big Brother Naija house29th August 2020 BBNaija Erica and Laycon fight: Neo and Vee break up, Ozo confess to Nengi - See all di drama wey happun afta Saturday night party6th September 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
So for how long will i be single ei.
Ms Khishvand make international headlines for 2017 wen her Instagram photos wey pass through ogbonge edit well-well go viral.
Dorcas go be di person wey make di total number of people wey dem don save from NTD to reach one billion.
Nigeria government wan begin investigate information wey dem get from over 200 whistleblowers say some tax officials and tax payers dey use cunny-cunny thief tax from di government.
Another thing we de for inside dis tori Video, Cancer: Signs to show say you fit get di disease5th February 2019 Robert Mugabe die from cancer wey no respond to treatment23rd September 2019 1:04 Video, 'How cancer make me cut my breast' - 24-yr-old lady, Duration 1,0420th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
She dedicate her university thesis to her missing broda and one year afta she graduate, she move go Lagos to go find work.
To cap it up, NTA equipment were used & only the footage of the interview given to Arise crew If you think this is bad, the actual content of the "dead" interview can best be described as disastrous#AriseInterview— Maazi_Fran6is (@MFran6is) January 8, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 A man who can't grant live interview on cameras is not fit to be Nigeria president.
There’s no better example to all who want to know what citizenship and courage means.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon elections: Vote counting commission di give results for Constitutional Council on Monday15th October 2018 Cameroon Presidential Election: Constitutional council struggle with impartiality as e judge elections petitions16th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Well, although one Twitter account wey di name na DPRK News Service tweet one warning like that give Nigerians, the truth be say na lie.
"For January we tell farmers wey dey Kano, Katsina and five oda states say long dry spells go dey for dis rainy season so make dem use seeds wey go fit withstand di dry spells especially for June and July because e fit even reach say na once rain go for inside three weeks for dis two months."
Turn up: Di problem ladies get with Lagos night life Dem no support media player for your device Turn up: Di problem ladies get with Lagos night life 6 March 2020 Lagos na busy city, na home to many of Nigeria biggest businesses, but e dey also know for im night life.
Skip Twitter post, 1 Dramatic Scenes!!
Tok-tok pesin Abdullahi Haruna say dem still dey chook eye for di mata.
To get im moni, im say im dey depend on im wife and im friends to helep am.
Dis appointment of new Emir dey come only hours afta di Kano State Executive Council remove di former Emir Muhammad Sanusi II.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis move na U-Turn from di status Forbes give Jenner for 2019, wen dem declare say she be self-made billionaire.
Na so pipo wey come watch di match begin dey shout 'civilian rule, civilian rule.'
She don follow top international stars like Ron Kenoly, Don Moen, Kurt Karr, Juanita Bynum and Lionel Peterson minister for Di experience, before.
Pierre Emmerick Aubameyang: Why di forward must leave Arsenal
E fit be new commer for politics but im get small change for pocket.
See as some Nigerians celebrities and influencers react to Hushpuppi arrest Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram Association of Instagram Commentators (A.I.C) also known as Amebo Intelligent Center I just de hail una #saynotofrauds A post shared by Rudeboy (@iamkingrudy) on Jun 19, 2020 at 12:04am PDT End of Instagram post, 2 Skip Twitter post, 1 Committing crime and still having the audacity to show off.
Skip Twitter post, 1 dumebi video childish as hell, wtf — Oye Jr. (@danielxye_) May 22, 2019 End of Twitter post, 1 Dis pesin want more Afrobeat vibe to dey di video than how e dey.
Another thing we de for inside dis tori New way don dey to prevent HIV22nd September 2017 World AIDS Day: 'Dis na wetin we dey do about am'1st December 2017 WHO don send alarm say fake antibiotics di circulate for Cameroon5th March 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers25 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Di use of traditional medicine dey common well-well for Guinea and oda parts of Africa.
Di state government together with di primary Health Development Agency dey do programme to teach pipo about how Lassa Fever dey spread and dem go fit take prevent am.
Sometimes I no go fit tok well.
ameroon Rights groups want correct discussion before debate for national rights bill 4 July 2019 Wia dis foto come from, REINNIER KAZE/Getty Images Wetin we call dis foto, Di English Speaking Cameroonians dey protest discrimination Five rights groups don tell National Assembly say make deh mash break for bill weh e wan modify Cameroon National Human Rights and Freedoms Commission, NHRF.
Adeagbo use over two and a half seconds more time pass dis one, Winter Olympics 2018: African countries wey go compete Winter Olympics 2018: Buhari troway twale give Team Nigeria But as di first Nigerian to compete for dis event for di Winter Games, Adeagbo say dat one reach her, and e sweet her belle.
Di 11 senators cari dia leg go join di new All Progressive Congress wit former military presido, General Muhammadu Buhari as di presidential candidate of di party.
Di cost of living dey high.
Di family of di late Ibidun Ighodalo bin carry her bodi go mortuary for Lagos Island, according to di General Manager of Elizabeth R wey be madam Ighodalo company.
Na for statement wey im assistant Lere Olayinka comot na im di governor say: "Nigerians wan know how many properties dem recover, and who buy dis properties.
Sabi people say di government go need to use different modern ideas to get money to meet di target inside dis plan.
-AA— Atiku Abubakar (@atiku) March 22, 2020 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Coronavirus treatement: US Food and Drug Administration joinbodi neva approve Chloroquine wey Trump say 'fit treat Covid-19'20th March 2020 Coronavirus: Markets for Accra on shut down for disinfection exercise against covid-1923rd March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Diplomat - Trump calls President Buhari 'lifeless': Na insult to Nigeria - Diplomat 27 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Some foreign relation experts for Nigeria don dey para on top di accuse say US President, Donald Trump, call President Muhammadu Buhari 'lifeless'.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sarah Ferguson mama of Princesses Beatrice and Eugenie.
Another thing we de for inside dis tori President Buhari go visit Yobe and oda states wia katakata dey happen5th March 2018 Kano: Nigerians dey provoke say Buhari go wedding4th March 2018 Rann attack: UN don suspend work for di town after di Boko Haram attack3rd March 2018 How President Buhari wan take waka don dey confuse Nigerians5th March 2018 Nigeria: Suicide Bombers for Maiduguri don kill 1417th January 2018 Nigeria: Suicide bomb don hit IDP camp for Maiduguri1st February 2018 Boko Haram don free Nigeria lecturers and ten others10th February 2018 Dapchi Girls: President Buhari say im government go free everibodi wey Boko Haram kidnap26th February 2018 Nigeria: Suicide bomb blast kill at least 18 for Konduga, Borno17th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
You need do things coded," na wetin she tell .
Manchester United don name 22 players wey go play Barcelona for Champions League 15 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Barcelona beat Manchester United 1-0 for di first leg Manchester United manager Ole Gunnar Solskjaer don name 22 players wey go play Barcelona for dia UEFA Champions League quarter-final second leg match on Tuesday.
De dey directly and indirectly responsible for di deaths of Ned Stark and and many odas.
Skip Twitter post, 1 How the public voted this week!#Biggy237 pic.twitter.com/dvjloy6YZO— Biggy237 (@biggy237) August 22, 2020 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Cyril Akonteh See de eight Biggy 237 housemates for eviction chair As Biggy enta number three week, eight housemates be dey for hot eviction chair.
Di thing wey she go miss pass about her life before Lupus na how she dey go jolli for beach well-well but now, na only when sun don go down she fit go play for beach.
Robert Mugabe five quotes How Arsene Wenger and Robert Mugabe take resemble?
Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Liverpool now don qualify for European Cup or Champions League on 24 occasions As e be so Manchester City dey banned from Champions League next season, e mean say whoever finish fifth go take dia place for di competition.
Ruga settlement: Why dis Fulani herdsman no gbadun di plan
How many goals Zlatan don score for LA Galaxy?
Another thing we de for inside dis tori Buhari di military dictator vs Buhari di civilian presido: Three things wey dey constant2nd February 2019 'Lipstick fit cause cancer, affect di brain and oda disease'2nd February 2019 ASUU Strike go continue afta meeting wit goment no conclude1st February 2019 Yemi Osinbajo: Di Vice President helicopter don crash land for Kabba, Kogi state2nd February 2019 Yemi Osinbajo Pidgin wear cap cross leg hold walking stick dey look ya face26th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin you suppose know about di 2018 Africa Women Cup of Nations Nigeria Super Falcons don get new coach France wound Nigeria 8-0 for friendly match Nigeria New Coach Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Thomas Dennerby na former coach of Sweden Dis na di first time Nigeria coach Thomas Dennerby go carry di Super Falcons go any major competition.
For age 3, Bezos sabi how to use screw driver to comot nails from im baby cot because im wan make e be like real bed.
Wia dis foto come from, PA Media Under im leadership, McDonald expand dia delivery and mobile payment option to make dia service convenient.
Di United States Attorney Nick Hanna tok say "BEC scheme na one of di most difficult cybercrimes we don see as e involve many yahoo-yahoo pipo wey dey different part of di world wey get experience on how to hack computer and exploit di international financial system".
Skip Twitter post, 1 Following the index case of #COVID19 we recorded on the 27th of February, Commissioner for health @ProfAkinAbayomi has a update...Pt.1 pic.twitter.com/s4d0zMYrmD— Babajide Sanwo-Olu (@jidesanwoolu) March 7, 2020 End of Twitter post, 1 Prof Abayomi say goment sabi everyone wey don dey in contact with di Italian patient - di first confam case of di disease for Nigeria.
Nigerian youths dey show Buhari dia hustle Nigerians react to President Buhari wey say youths too like awoof For bizness meeting for London in April, Mr Buhari bin throw shade give youths say dem too like awoof.
Dr. Opuni-Frimpong talk we say ei no fit comment on di matter.
ASUU Strike: How di mata dey affect universities today for Nigeria Dem no support media player for your device ASUU Strike: How di mata dey affect universities today for Nigeria 5 November 2018 Teachers for goment university begin strike on Monday for Nigeria to protest poor funding for universities.
It brought tears to my eyes.
Regardless— B L A C K S K I N (CITIZEN OF THE UNIVERSE) (@Deenazla) December 16, 2018 End of Twitter post, 8 Schools Early dis year, tori comot about one tori for sex for marks and most of di reaction na "no be today".
Mexico na country for Latin America and Mexico City na one of di most populated cities for di world with up to 20 million people.
Di commander say dem kill Gana for near road roadblock wey army mount for along Gbese-Gboko-Makurdi afta dem exchange gunfire.
Wia dis foto come from, Getty Images From now on, people wey dey use android phone for China no go fit download Skype for dia phone again.
Another thing we de for inside dis tori Somalia: Al-Shabab militants don attack military base29th September 2017 Al-Shabab say make nobodi play football for some field inside Mogadishu7th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
I love Kaduna, I spent some part of my adolescence there... this breaks my heart, couldn’t bring myself to go through twitter without shedding tears!
Meanwhile, Some private Universities for Nigeria don tok say dem dey kampe to open dia school wen goment open coast for schools to resume.
"But structural and legal problems dey wey no allow dem do am.
Di pishures wey dey make Nigerian University lecturers strike Goment forces don free all kidnap students for Kumba Cameroon Callys Evans of Initiative for Freedom, Conflict Prevention and Social Integration, di NGO wey help di student say, dis judgement don give hope to pipo wey don suffer injustice before say at di end, di truth go come out for dem.
Jeje na im e use come roll di ball enta net.
', Duration 2,0425th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
#BBCPidgin #Davido #Music #Instagood #Nigeria A post shared by (@bbcnewspidgin) on Aug 30, 2018 at 8:34am PDT End of Instagram post, 1 Another thing we de for inside dis tori Suriname: Which kontri be dis one wey Davido say im shut down?
Until e die for 2013, Nelson Mandela never stop do dey campaign for democracy, equality and learning.
Bun Sen, 98, also meet her 92-year-old brother, who she also tink say die, according to one local NGO.
One of di local names na Wormwood.
Again, EC say de challenge system wey dey in place during de registration and exhibition exercise go help dem flag unqualified voters on de register According to Jean Mensah, EC chairperson believe say these things go help clean de register and ensure say de e be credible.
YSC go investigate how corps member begin sell fuel for filling station Dem no support media player for your device NYSC go investigate how corps member begin sell fuel for filling station 7 November 2018 Di National Youth Service Corps NYSC for Nigeria, saydem go investigate how one of dia members take end up for filling station as fuel pump attendant, wey dey sell petrol.
Wetin we call dis foto, Lavona Solomon for house with di newborn pikin Miché Miché come agree to DNA test after all, "my mama wey raise me, she no go lie give me, so I bin dey expect negative result."
Make goment bring my sista back - Joseph Peter 'One day our pikin dem go show' - Chibok pipo How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls' Di same tin happen to Andrew Fambiya Wariga.
Nnamdi Omoni of Rivers State Police Command tell BBC.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Delivery Day @femiotedola A post shared by Temiloluwa Otedola (@temiotedola) on Sep 16, 2020 at 2:01am PDT End of Instagram post, 1 Wia dis foto come from, DJ Cuppy Wia dis foto come from, DJ Cuppy Wia dis foto come from, Temi Otedola Wia dis foto come from, Temi Otedola Wia dis foto come from, Temi Otedola Wia dis foto come from, Temi Otedola Meanwhile Ikorodu Bois enta social media begin copy copy wetin di Otedola daughters do.
hristian Atsu - Afcon 2019: Black Stars fit win di cup for Egypt - Christian Atsu Dem no support media player for your device Afcon 2019: Black Stars fit win di cup for Egypt - Christian Atsu 22 June 2019 Di Black Stars of Ghana don win di African Cup of Nations four times.
America don give 2.3 million mosquito nets to Nigerians GM fungus dey kill 99% of malaria mosquitoes Di plan na say dem go spread dis mosquitoes wey dem don make for lab and afta sometime, dem go gada dem back so dem go fit study di insects for one year.
Uefa Champions League: Real Madrid, Liverpool fit qualify today for knockout stage