text stringlengths 21 14k |
|---|
Tori be say, she bin dey shout on top wetin di man bin dey do her, but pipo for di bus say she dey overreact, na why she do di videpo. |
Na so di Soetrich player respond come bite im penis. |
Di winners and big loser for di 2020 Golden Globes Impeachment neva comot US Presido before From politics to sports enta entertainment sef, from Nigeria, Cameroon, Ghana and di rest of di world, dis na some of di tins to look out for in di year 2020. |
words like: "men na trash," "all men dey useless," "just imagine if men no dey exist." |
Di attack wey happen on Saturday for Beni city, northeast of DR Congo fit be di first mass-killing dis year for dat area if dem confirm di correct number of people wey die. |
"If we see say man get breast cancer, depend on di stages wey di tin dey, we fit do chemotherapy- give am anti cancer drugs or we fit do mastectomy- surgery to comot di breast " Dr Boyo tok. |
'We go sue di Army'- IPOB lawyer Local tori people, Punch, dey report say Justice Nyako no show because im get another event ''All Judges Conference'' for National Judicial Institute, Abuja to attend. |
De Federation take chance for tok say deh di support Morocco for host 2026 World Cup and di call oda African kontris dem for support African candidate. |
Cameroon bin neva lose any match for dis competition until Tuesday evening. |
The 25th official James Bond film wey go give fans another chance to see Mr. Craig dey run things, go come out for November 8, inside USA. |
Another thing we de for inside dis tori NDDC: Buhari order of forensic audit of Niger Delta Development Commission make Nigerians hail18th October 2019 NDDC forensic audit: Ibim Semenitari say make Muhammadu Buhari also chook eye for Steve Oronsaye Panel Report18th October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal47 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Wetin you suppose know about Ramadan fasting How long coronavirus dey last ontop surface? |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Even Somalians dey ginger say dia "sister" don snatch Idris Elba. |
E aslo graduate from di General Staff College of Koulikoro, Mali. |
Im sack Isabel Dos Santos, di billionaire daughter of former President José Eduardo dos Santos - she be di richest woman for Africa. |
Another thing we de for inside dis tori Daily Trust: Why we close down di newspaper offices - Nigerian Army7th January 2019 How Bleu Ivy Hotel staff beat BBC journalist, seize equipment25th June 2018 Police for Enugu harass and detain BBC reporter9th May 2018 Journalist don deny Police oga video19th May 2018 Mimi Mefo: Authorities treat journalist like armed robber - President Cameroon Union of Journalists8th November 2018 Ahmed Hussein-Suale: I no dey trust Ghana Police say dem fit find killers – Ken Agyepong30th January 2019 AS E DE HAPPEN Nigeria Presidential Election Results 2019: How Nigerians, world leaders celebrate Buhari re-election Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For plenti years I bin feel like say na only me dey pass through dis problem, but my tok wit di therapist don make me see say far from am, no be only me dey experience am. |
Another thing we de for inside dis tori Twitter no be beta place for woman at all - Amnesty International19th December 2018 Trump don unblock "haters" for Twitter30th August 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 2 After so much public outcry @MBuhari will visit #Benue #Taraba #Yobe #Rivers ....better late than never..... |
Dat one na di most expensive sex toy. |
Not your “friends in the media.” Looks more like PR stunt than actual apology. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 Govnorship list: Di new, di returning, di suspended and di inconclusive12th March 2019 Kano Supplementary Election: 42 political parties reject Kano govnorship re-run result26th March 2019 Nigeria Supplementary Election: Katakata, vote buying full ground remain - EU25th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?32 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Wia dis foto come from, Getty/AFP/Reuters Wetin we call dis foto, Di royal family for Japan dey reduce fast Di wedding suppose happen next year, dis na according to NHK, wey be di national public broadcaster for Japan. |
Another thing we de for inside dis tori Kamto's trial: Penda Ekoka collapse, tight security, deh block court entrance6th September 2019 Gunshots, ghost town as schools open for Cameroon2nd September 2019 Anglophone crisis: Kumba tight for middle local authorities and separatists9th September 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Wetin we call dis foto, University Teaching Hospital Entrance Governor for Centre region kam tok with de leaders but teachers no gree. |
Before now di senator bin say di reason why e no go surrender himself to police be say dem go give am injection wey go kill am. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Nigerian Youth Investment Fund: FG cash transfer NYIF loan of 75 Billion to credit microfinance bizness of young pipo don ready - See how you fit apply25th July 2020 Nigerian Youth Investment Fund portal, N75BN NYIF loan for youth in Nigeria - Facts to know before you apply for di funding26th July 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
But as people dey open eye, some women go join dia husband name on top dia papa name. |
Before dat time, she bin dey officiate second-tier games. |
Ghanaians bore plus gov't - "We have di men, we have di men," yet 110 ministers no fit fix footbridges - Ghanaians bore plus gov't 9 November 2018 Wia dis foto come from, Gerrad Israel During di 2016 elections, New Patriotic Party argue say "we have the men," one slogan which chaw Ghanaians follow take vote di party into power sake of dema claim say more intellectuals den experts dey di party inside. |
According to Pwajok, di paternity leave na to make sure say di mama and pikin get enough care from di papa. |
James say, if to say im just bin wan continue to dey make moni for women football wey dem don sabi am, im for choose to be woman even though result say im na only 30% woman. |
For di same year, di goment plan to spend N418bn on defence wey almost reach di money wey for di education sector dem dey take pay salaries. |
Another thing we de for inside dis tori 5 things you suppose know about Mexico earthquake Earthquakes dey common for Mexico, dis one wey happen kill over 200 people. |
Di lawmakers no happy at all, dem say dis tin wey IG do na sign say im no dey give dem respect. |
We still dey chook eye for dis tori, refresh di page for more details. |
Crime during coronavirus: See how cyber-criminals dey take advantage of COVID-19 to tiff from Nigerians |
When British Southern Cameroon join di Republic of Cameroon wey France colonize, things no work as dem think say im go be. |
urundi President: Confusion ontop who go take over from Pierre Nkurunziza dey ground 12 June 2020 Wia dis foto come from, Pierre Nkurunziza/Facebook Some days afta di sudden death of Burundi President Pierre Nkurunziza, pipo for di kontri dey worry on top who suppose replace am. |
Cameroon: Village dem around southwest region di empty as shooting di continue |
Police lawyers dem dey fight among demselves ontop who go hand over di case and di judge just dey look dem." |
End of Facebook post, 1 Di Secretary to di goment of di Federation (SGF), Boss Mustapha, bin announce say di swearing-in ceremony go take place for di Federal Executive Council Chamber for di Presidential Villa for Abuja. |
Di AU mediator for di deal, Mohamed Hassan Lebatt tell tori pipo on Friday wetin di agreement contain. |
Di team focus on two protein wey dey important to di immune system: One na IFNalpha2a, wey get strong antiviral and anti-cancer effects, and di oda one na macrophage-CSF, wey dem dey develop as therapy wey go ginger tissues wey don damage to repair demselves. |
This dey affect nightclubs, political rallies, church crusades, sporting activities dem stuff which dey gather large crowds. |
"We too plenty here inside school. |
Im tell BBC Pidgin as di wrestlers don step up dia preparation for di 2018 Commonwealth Games. |
"We come dis competition under pressure because we lose to Burkina Faso for house and fail to qualify for di CHAN tournament," Konadu talk dis one after dem win. |
Im dey write about law, political science, history, international relations and political ideas, as well as drama, poems and wetin no dey real.. For December 1990, President Paul Biya bring back opposition political parties to Cameroon and Ndam Njoya begin gada politicians wey fit change tins. |
#bbnaija— The Forbidden Fruit (@fabulos_fairy) July 24, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Content is not availableView content on TwitterDe external site no concern BBC. |
Skip Twitter post, 1 It is disgraceful that the government of #Cameroon has refused to account for the whereabouts or state of health of #SamuelWazizi (legal name Samuel Ajiekah Abuwe). |
Number one thing wey sabi people don talk be say monkeypox no be Ebola ( e no even resemble am at all) E fit be like smallpox . |
Dis Thursday for morning constitutional council go hear de last case for opposition SDF candidate Joshua Osih weh e want make cancel de whole election. |
"I di ask all side for listen" - Commonwealth Secretary-General Cameroon togo dress bi show for Commonwealth Fashion Exchange Hamzat Lawal, CEO of Connected Development say, di thing still "dey exist because leaders no understand wetin sovereignty of state" mean. |
From den on, she go on to break many barrier achieve oda great tins. |
Even di official statement from Burnley club don condemn di fans wey dey behind di banner: "Those wey dey responsible no dey welcome for Turf Moor (dia stadium). |
Another thing we de for inside dis tori Rivers State Governorship Election 2019 Result: Police stop Rivers protest afta Govnor Nyesom Wike put ban29th March 2019 Kano Supplementary Election: 42 political parties reject Kano govnorship re-run result26th March 2019 AAC deputy govnorship candidate for Rivers State don resign join PDP25th March 2019 Osun election tribunal: PDP Ademola Adeleke say im dey ready to jam APC for appeal court22nd March 2019 Rivers Governorship Election results: INEC don decide how Rivers results go be21st March 2019 Gov. |
Na from US na im dis Black Friday bin start as di Friday wey dey follow Thanksgiving Thursday. |
Im real name na Sean Combs but im leave am to adopt stage name like plenti artists dey do. |
According to di Pentagon na at least two sites na im come under attack, for Irbil and Al Asad. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana First Demo: Thousands hit streets of Accra on top Ghana-US Military Deal28th March 2018 Seven injured after bloody clashes between Ghana military den police17th May 2018 Akufo-Addo say Ghana no offer US military base for speech wey dey like fire6th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Carl Ikeme: NFF wan make di goalkeeper join Super Eagles coaching crew |
Make we look at three of di ones wey resemble dis Gabon own. |
N20 Matches to cook Wia dis foto come from, Isaac Success Omoyele "If you carry food stuff give some pipo, you dey waste your time because dem no even get moni to buy N20 matches to light stove cook di food", dat na wetin anoda NGO worker, Isaac Success Omoyele wey be di founder of Dream from the Slum tok. |
What if na anytin fit happun, dat anytin still fit be wetin anybody no know. |
Another thing we de for inside dis tori 1:48 Video, "I don tire to dey find Johnny", Duration 1,485th January 2018 1:52 Video, Why I no dey do shows again - D'Banj, Duration 1,5227th December 2017. |
Ochanya Ogbanje death dey provoke campaign against rape Dem no support media player for your device Ochanya Ogbanje death dey provoke campaign against rape 26 October 2018 Elizabeth Ochanya Ogbanje na di small girl wey one papa and im pikin sleep wit from wen she dey 9 years all di way till di girl reach 13 years before di girl come get VVF, die. |
Di time wen APC lose nobodi complain and di Buhari goment bin accept di results, so make PDP no cry say dem be victim dey attack di election office - Inec, Oga Shehu add. |
But my desire na to get husband wey go love me, wey go fit provide everything wey I need. |
MMM Ghana, Nigeria, Kenya, South Africa, East Africa, India and USA na some of di kontri dem wey show di notice for dia web site. |
Skip Twitter post, 2 Like the Beatles said: It’s getting better all the time. |
Tobacco dey cause different kind of cancer like lung, oesophagus, larynx (voice box), mouth, throat, kidney, bladder, pancreas, stomach and cervix cancer. |
(LA Times) Icardi make permanent move to PSG Barcelona Croatia midfielder Ivan Rakitic, 32, go discuss potential return to e former club Sevilla for di end of di season. |
Those kain accounts dey get small, blue badge wey get white mark. |
Why e tey for Nigeria to chase polio comot Dr Shuaib follow BBC tok about di problems wey don hold Nigeria back for many years and wetin dem don do to rise above am. |
Di Next Rated Award category na one main area wey fit cause serious tok tok dis night. |
Cotton farmers say de index insurance for framers na correct tin for dem for stabilise and save dia moni. |
Another thing we de for inside dis tori Menzgold customers for Ghana dey fear say CEO Nana Appiah relocate go South Africa21st December 2018 Menzgold: "I invest Ghc760,000 all lock inside, if President Akufo-Addo no speak we go die"24th December 2018 Menzgold company dey make some pipo heart beat gbimgbimgbim for Ghana26th September 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Thanks for your very kind words Michelle!— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) August 18, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Looking back into history, the response by the ObamaBiden team to the H1N1 Swine Flu was considered a weak and pathetic one. |
Tori pipo AFP say im death no dey linked to coronavirus. |
Igbo get important use as medicine, dem dey also use am make oil but for many pipo like Chuks, igbo na for smoking to dey high. |
e no get any security people here," na wetin dem say Tyavwua talk. |
Di tori be say d driver test positive for coronavirus - im escape from hospital come dey spit fire say im go spread di virus unless dey pay im family 100m naira ($274,000). |
Na so villagers too go back dia house. |
NIMC tok dis one as Nigeria dey celebrate National Identity Day today for di first time. |
But for di yonder, celebrities don begin comot to show di world say shame no suppose dey for pesin wey dey struggle wit mental illness. |
Unto say di tins im dey complain about bad market for entertainers inside di stated make sense, ask am to explain why e naked ontop di mata. |
But for Africa, with di kain relationship di government get with di oil company dem, e fit be say e go hard for governments inside di continent to drag companies like ExxonMobil, Shell or Chevron go court sake of pollution. |
Di actress wey epp Arsenal unveil dia 2017 away kit laugh, "hahahah" as she share di screengrab of di message wit her 3.4m Instagram followers. |
For di past few months, na tori of different killings or di oda, from di north to di south. |
Im join di Social Democratic Front for March 1991 and start im political career. |
Tori be say oga D'Angelo go give Monday di money wey di online campaign raise to cover di penalty. |
Anglophone crisis: Nigeria goment say dem neva get court order for bring back Cameroon separatists |
'Strange' things wey you fit buy online Afta dem overthrow former leader of di kontri, Perez Jimenez, di building bin dey empty for years until goment begin transfer some state agencies go like di kontri intelligence unit - Bolivarian National Intelligence Service (SEBIN). |
"No be today I don know say we no be ordinary people," na wetin one person talk for di Facebook page for Kaktus Media; Another person talk say: "We Kyrgyz people like to laugh. |
Share your memories of ‘ganging’ ‘goals father’ here #RIPYekini pic.twitter.com/xUn5ILfkT7— Oluwashina Okeleji (@oluwashina) May 4, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Since Rashidi Yekini scored Nigeria's first-ever World Cup goal, against Bulgaria in 1994, occupants of the number 9 jersey have failed to score for the Super Eagles in 17 consecutive games at the tournament, a drought totalling 1016 minutes of football. |
Many dem provoke say hospital wey dem cari Jemima go bin refuse to treat di accident victim sake of dem no present police report. |
But wetin make am do dis tractor na "di way small farmers di suffer to do farm work." |
Thank God everything go well went. |
He also say di fear be say regulation no dey on ground to enforce DisCos to obey dis new law. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.