text
stringlengths
21
14k
"Kofi Annan do im best to win for Africa" I believe say change fit happun - Kofi Annan ChukwuThePainter say he be optimistic say Kofi Annan en legacy go shine on to di world as global icon through art pieces like en own to generations wey dem no yet born.
Analyst for Cameroon weh e no get party say president suppose lef head of ngomna do e job.
Oda taxes wey don increase na 35% tax on chocolate and biscuits wey be 25% before.
Dominican University Ibadan Oyo State don begin admission into 2021/21 academic session.
Our sympathies dey go out to her family and many friends for dis difficult time."
BBC Short Story Competition 2002 joint winner, for 'That Harmattan Morning' 2.
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: Nigeria goment neva take plenti steps ontop di attacks - Expert6th September 2019 Xenophobia: President Buhari special messenger don land South Africa6th September 2019 Xenophobia: Air Peace volunteer to carry Nigerians wey wan comot South Africa but who wan go back?5...
Di Presidency bin tok say dem go mark di anniversary low-key.
ameroon goment answer tok say Macron pressure Biya for free Kamto from prison 24 February 2020 Wia dis foto come from, Presidency/Facebook Cameroon goment don respond to video wey show wia French President Emmanuel Macron tok how 'e push' President Paul Biya to free opposition Cameroon Renaissance Movement, CRM party p...
"Since Nigeria no dey owe IMF, we no get any outstanding gbese wey dem need forgive us."
#ENDSARS: Nigeria Police don arrest dia men wey dem suspect to be killers of Kolade Johnson 1 April 2019 New Informate 9 hours wey don pass Nigeria police on Monday evening finally announce say dem arrest di members of di Anti Cultism unit of Nigeria police force wey kee one Kolade Johnson for Mangoro bus stop, Lagos r...
"Di statement wey Senator Dino Melaye give dey defamatory, malicious, mischievous and go fit mislead di public".
Egypt don arrest mama wey tell BBC say her pickin don miss 2 March 2018 Wetin we call dis foto, Zubeida mama bin tell BBC say her daughter vanish since April 2017 Authorities for Egypt don arrest one Egyptian mama after she nack BBC tori of how her daughter suffer torture come disappear on top.
I see a potential problem there— OGBEWI, Wilfred (@masterwillng) February 16, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 After making us travel for 2 hours , After making us sleep out in the cold , After making us pay for our transport , After the stressful trainings , Only for them to cancel the election , I reg...
Black Panther: Part 2 dey come Black Panther go soon land for Lagos Wia dis foto come from, BBC Radio 1 Xtra Di tori dey sweet many fans as dem believe say for di Black Panther film, Marvel no too talk about di life of di Dora Milaje wey be one special team of woman soldiers wey dey protect Wakanda.
Pre-checks go happun outside di terminal.
Another thing we de for inside dis tori Appeals Court don give Dariye, Nyame bonanza reduce dia jail time16th November 2018 Fayose don land EFCC domot to face im warrant16th October 2018 EFCC: Former FCT minister get case on top fraud16th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 h...
Another thing we de for inside dis tori President George Weah don run comot from office because of snakes19th April 2019 $60 million don grow wings, fly like bird then vanish like ghost for Liberia19th September 2018 Kenyan lawmaker wey carry pikin enta parliament cause commotion afta dem kick her out7th August 2019 Bi...
Another thing we de for inside dis tori Prince Charles don collect Kumasi accolade4th November 2018 Commonwealth meeting: Queen dey hope say Prince Charles go succeed her19th April 2018 Prince Charles visits Africa: Otumfuo Osei Tutu II honour Prince of Wales plus durbar4th November 2018 Prince Charles visits Africa: W...
She say na dat time she decide say she go leave di marriage.
Another thing we de for inside dis tori I go sack Wenger if I buy Arsenal - Dangote17th August 2017 Arsene Wenger don 'carry' fake George Weah news13th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plasti...
For Sierra Leone 2019, Premier League di striker score 15 goals and finish as highest goal scorer to help im club East End Lions become champions.
Ghana lawmakers don vote to allow U.S military base 24 March 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Ghana parliament don okay di Ghana-United States cooperation One kain mata dey scatter parliament for Ghana after lawmakers agree deal wey go give di United States license to open military base for di c...
Another thing we de for inside dis tori Deji Adeyanju: Nigeria social media activist don free from Kano prison18th February 2019 Journalist don deny Police oga video19th May 2018 Lauretta Onochie: Top ten tweets from presido Buhari social media assistant12th April 2018 Who Lie: Military or Fake Twitter?28th August 2017...
E bin escape wit im life wen one gunman kill 58 pipo for Las Vegas for 2017.
Another thing we de for inside dis tori Sabi pipo see say sperm count increase for men wey dey chop nuts7th July 2018 Scientists say sugary drinks dey increase risk of premature death and Nigeria na sixth kontri at risk4th April 2019.
One driver tok say e dey different from di kain taxi app di oda ones wey she don drive with before dey use because as soon as women book am and see say na for women only, dem dey support am pass sef.
Pidgin on top BBC Radio 1Xtra
According to reports, wetin cause di October 2018 attack na one market quanta wey lead to di death of two pipo.
From Mumbai, to Milan, Paris to Port Harcourt canals, rivers don dey cleaner, di trees and grasses don dey greener, thanks to say too much activity no dey happun like dat around di world.
Edgal say dem don see new CCTV video wey show say na police car wey dey attached to Davido na im go drop Tagbo dead body for General Hospital for Lagos Island.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Cyril Ramaphosa, di current vice president to Mr Zuma, na di new ANC leader Di opposition say dem go motion for 'no confidence vote' for parliament.
But, dis delay go don affect supporters from di two candidates di same way.
Di statement wey di forum send to BBC tok say di reason wey dem wan chook mouth for di crisis be say, e fit affect not only di peace and security for Kano but neighbouring states as well.
Kogi bank robbery: Armed men kill civilian, police, inside deadly First Bank attack 5 June 2020 Wia dis foto come from, Fisayo Soyombo At least eight police officers don die and odas injure as armed robbers attack First Bank for Isanlu Town, for Yagba East local government area, Kogi state Nigeria on Thursday.
Di attacker seriously wunjure di pikin eye as im dey try make sure say she no go fit recognise am.
But di registrar explain say di University fit no give am admission because of im age.
Another thing we de for inside dis tori Video, Brazilian butt lift: ‘My bum-bum dey give me confidence’5th August 2019 Butt lift surgery: 'Why I wan comot my fake bumbum'24th October 2019 'Lip job' wey no work swelop sotey touch nose6th December 2018 Dr Bumbum: Popular Brazil plastic surgeon run afta patient die for e ...
Fathers day message: Why Tonto Dike 'Mr Mom' post dey cause gbas-gbos
Di Inspector General of Police Mohammed Adamu, bin announce for statement say di word "revolution" mean say "dem go use force and violence to take ova power".
Dis na how Messi train wit FC Barcelona team members Wia dis foto come from, @FCBarcelona Wia dis foto come from, @FCBarcelona Wia dis foto come from, @FCBarcelona Wia dis foto come from, @FCBarcelona Wia dis foto come from, @FCBarcelona Wia dis foto come from, @FCBarcelona Another thing we de for inside dis tori Messi...
E also add say, any law wey dem do, go get effect as if to say na di State Assembly do di law.
'E no easy for Cameroon mami for tell pikin say e born e wit HIV' “Ah shock, craiy wen deh say ma pikin get cancer”- Lizy Fawoh For strop de spread for measles, goment say pipo fit go for health centres, churches, palace for chuk de injection for dia pikin dem from number four to eight day for December.
E say no comot from dem (NCS) and say those wey leak am dey try cause unnecessary panic for di Nigerian capital.
Holy water don kill 10 pipo, dey spread diarrhoea Go-slow trap robbers wey go rob bank Why I write Will for my cat, Sweety - Kano man Di restaurant been release statement on Saturday to say dem dey "rule out" di possibility say na lack of hygiene cause di rat to dey inside di hotpot, but dem delete di message.
E add Imo State Governor, Hope Uzodinma, mislead di court for di judgment wey dem take wey remove Ihedioha from office afta about 10 months.
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Belgium vs. England: Some cool facts to know about di kontris13th July 2018 Brazil vs Belgium: Na so Samba Boys waka comot 2018 World Cup6th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 V...
As im leave im executive mansion on Friday for North Carolina, oga Trump tell tori pipo say Im no dey happy with [Lt Col Vindman].
"We dey delete most images from our servers within 48 hours from di upload date."
Meanwhile Nigerians never close mouth ontop di mata since di video go viral, some don condemn wetin di university do to expel di girl.
Another thing we de for inside dis tori President Buhari order for Nigeria land border closure na blessing even farmers dey feel25th September 2019 We 'close' Seme border to fight smuggling - Buhari28th August 2019 Nigeria say dem no close Seme border wit Benin Republic22nd August 2019 AfCFTA: Tins Nigeria must fix to ...
Another thing we de for inside dis tori South Africa: 'Una dey use too much water' - Cape Town Mayor18th January 2018 Helen Zille: Why dis politician dey bathe only once every three days?22nd September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you35 minutes wey don pas...
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Security forces dey clash with protesters1st October 2017 Wetin dey make Southern Cameroon Vex?26th September 2017 Cameroon don pursue 100,000 Nigerian refugees - Rights group27th September 2017 Cameroon: We no send 100,000 Nigeria refugees go back28th September 2017 Bu...
Local newspaper Punch say one of dia tori person take im own eye see letter wey di Head of Service write give Chief of Staff to President Buhari on top di mata and di date wey dem collect di letter na 23 October 2017.
Ghanaians blast Akufo-Addo sake of 998 'size boom' Presidential staffers
Another thing we de for inside dis tori Kano village of 'idiots' don finally get new name, to end 70 years of 'shame'25th November 2019 World Albino Day: 'I dey cari my albinism wit swag' - Austin Erameh13th June 2018 Somb Lingom: Di blind journalist weh no let im condition stop am8th June 2019 Disability bill: You fit...
E follow for di 322 million dollars wey di kontri bin recover from Switzerland from di moni wey General Sani Abacha bin move go oda kontris.
Wetin dey trip pipo Na just three singles wey im don release so far for 2018 but wetin dey trip pipo fit be say all of dem na love songs.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, NEMA dey happy say states don come carry dia people from di evacuation centres Another thing we de for inside dis tori 1:25 Video, "Dem sell me three times for Libya", Duration 1,251st December 2017 Nigeria: 242 Nigerians don land from Libya29th November ...
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus update in Nigeria: Plateau don become di epicentre for Covid 19?
Another thing we de for inside dis tori 3:29 Video, Nigeria Elections 2019 : First time voters tok dia mind, Duration 3,2914th February 2019 3:37 Video, Nigeria Elections 2019: How 19 million pipo wit disability fit affect di election, Duration 3,3719th February 2019 Nigeria Elections 2019: INEC don reopen political ca...
Musician John Legend troway salute to di queen as di greatest singer im don eva know.
A post shared by Barbra Streisand (@barbrastreisand) on Aug 16, 2018 at 7:14am PDT End of Instagram post, 3 Skip Instagram post, 4 I can’t remember a day of my life without Aretha Franklin’s voice and music filling up my heart with so much joy and sadness.
Im settle wit di family out of court.
Davido and oda Nigerian celeb wey don shower dia lover with expensive gifts
Although dem dey excuse some pipo from di programme, give dem exemption letter, you go nid to meet some requirements wey dey ontop NYSC website.
Another thing we de for inside dis tori Ghana be 5th ranked country plus largest number of 'illegal' immigrants for US11th March 2018 Ghana beat Nigeria to win WAFU Cup of Nations25th September 2017 Abuja US Embassy: Dis short notice on top visa no epp at all - Nigerians15th August 2018 Image gallery, Third Mainland Br...
For example, as more and more people start to dey use am, di increased demand plus say na only dat number of bitcoin dey available, go make di value or price to increase.
Na BBC first do di story of one young man for Kano wey get both male and female genitalia and how di tin dey suffer im life, na im Mrs Buhari promise to pay for operation of pipo wey get similar problem.
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe wan give pipo license to grow marijuana28th April 2018 Why Elon Musk dey shack gbana for web video7th September 2018 NDLEA don arrest jaguda pipo wey hide 7.5kg cocaine inside heavy duty pipe4th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS...
Dis na one of di tins wey dey frustrate pipo as dem no see di 'palliative' wey goment say dem dey do.
Anglophone crisis: court adjourn case for Mancho Bibixy, odas again 8 May 2018 Wetin we call dis foto, Mancho Bibixy (left) for court Court don shift case for Mancho Bibixy and odas for seka say lead counsel for defence, Barrister Bernard Muna no dey and defence get de notification charges on Tuesday, so deh ask for ad...
Ekiti election: EFCC delete 'parri is over...' tweet wey concern 1.3bn magomago for Ekiti 15 July 2018 New Informate 16 July 2018 Wia dis foto come from, @fayose Wetin we call dis foto, For 2005, EFCC file case against Ayodele Fayose as dem claim say im kolobi 1.3 billion naira for poultry project.
Rivers LG elections: 15,000 policemen dey ground to provide security INEC PVC deadline: Pipo like fire brigade Na so security pipo begin shoot gun and tear gas to scatter dem.
"While red meat fit form part of healthy diet, eating too much fit increase risk to develop bowel cancer," Another thing we de for inside dis tori White meat like chicken still get high cholesterol like red meat - New report5th June 2019 Di foods wey dey kill one in five pipo everi year6th April 2019 You wan live long?
Na di Dubai-based airline talk dis one.
22 December 2017 BBC Pidgin ask some Kenyans to translate some sentences.
As im return back to Nigeria im gatz self-isolate for 14 days based on goment guidelines for pipo wey travel go places wia coronavirus dey worry well-well.
I added a little bit of twist to it and it came out delicious.
Nigeria no follow for kontris wey dey create beta ideas 2018 WASSCE: Why Nigerian students no too pass Maths 8 year old pikin don get university admission Another thing we de for inside dis tori Global Innovation Index: Nigeria no follow for kontris wey dey create beta ideas10th July 2018 2018 WASSCE: Why Nigerian stud...
Madam Dos Santos say di allegations against her na lie and e dey politically motivated, na di Angola goment dey witch-hunt her.
Sabi pipo tok say di death of oga Van Biljon na evidence say big cats no be animal wey pesin suppose train, dem suppose allow dem to waka free.
Tori be say, Abia State Governor, Okezie Ikpeazu don send names of commissioners go di State House of Assembly for screening so, e go fit inaugurate dem after di screening.
Wia dis foto come from, SEYLLOU Wetin we call dis foto, 79 year old Johnson Sirleaf don dey run Liberia since 2006 and dis election go decide who go replace am Jerolinmek Piah, wey be spokesman for President Johnson Sirleaf tell tori people say im go chook mouth for di mata later as im no want disturb di jollificate we...
Di discussions bin center on to strengthen further di already-strong relationship of co-operation and friendship wey exist between di two kontris, according to Ghana president Nana Akufo-Addo.
Di pipo don wake up and wetin follow am na traffic.
We dey vigilante den continually monitor wanna aircraft.
Den twitter don get #FreeMimiMefo Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Mimi Mefo: Freedom of speech still dey far for my kontri2nd November 2018 Cameroon: Kidnapped PSS Nkwen pikin dem ...
Update on Bayelsa Election: INEC say APC Govnoship candidate go participate for 16 November election
Sir Alex Ferguson: Former Manchester United Oga don do emergency surgery 6 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sir Alex Ferguson coach Manchester United from 1986 to 2013 Former Manchester United coach Sir Alex Ferguson don do surgery on Saturday for brain problem.
Skip Twitter post, 2 The House That Kobe Built pic.twitter.com/1exfvaXnE8— Los Angeles Lakers (@Lakers) January 31, 2020 End of Twitter post, 2 Blazers forward Carmelo Anthony, wey be Bryant paddy man no play for Friday' game as im "no dey ready", according to his team-mate Damian Lillard.
BBCCopyright: BBC Frank Ufuoma Esanubi African Action CongressImage caption: Frank Ufuoma Esanubi African Action Congress Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
Mali Private, adult, consensual and non-commercial homosexuality dey legal for Mali.
Abi what's the offence of the Punch?
Now we no dey even get 10% of that.
So if you invite dem to follow for una discussion, you fit ask dem direct question, dis fit help dem understand and respond well.
Di Super Falcons never play or train since dem win di Women's Africa Cup of Nations for di eighth time for 2016.
Now you go see di Dora Miljae for first time people wey dey independent; dat is to say di king of wakanda no go dey control dem as before."
But the US government bin no follow up wit action but dis time around, dem show say dem mean business.
She die on May 28, 2014.