text stringlengths 21 14k |
|---|
5 ways wey no pure to take sack pesin from work |
Autism: 10 tins you fit do to make life beta for pipo wey get di condition |
De field dem dey for five sites, Buea, Douala, Bafoussam, Garoua and Yaoundé weh e get two field for play ndamba. |
No need go dey for dat one. |
Bruno Mars don collect all di Grammys Na tribute to di members wey start di group, wey be say young-young members don begin take over. |
Rohingya: UN wan enter as more people dey die |
Soleimani sometimes dey appear for foto during funerals of Iranians wey die for Syria and Iraq, wia Iran bin don deploy thousands of fighters and military advisers. |
according to Japhet Omojuwa wey dey chook mouth for kontri man Nigeria main opposition PDP don change name to CUPP PDP coalition full wit 'husband and wife' political parties - Festus Keyamo Coalition of United Political Parties (CUPP) na im be di new join bodi name of Nigeria main opposition. |
Another thing we de for inside dis tori Man City: Citizens scata Liverpool 29 years dream to win 2018/2019 English Premier League title12th May 2019 Liverpool hama Man City 3-0 as Salah score again5th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Emmerson Mnangagwa: Zimbabwe new presido say job na di koko 26 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Emmerson Mnangagwa bin dey as Acting presido wen military comot Robert Mugabe for 2017 Emmerson Mnanagagwa don carry im full bodi seat for di office of president of Zimbabwe after dem do im swearing in ceremony on Sunday. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Mogadishu Mayor Thabit Adbi say make citizens "free di city wey grave full." |
But late last year, e travel say im doctor tell am make e take bed rest afta surgery. |
Na exactly 12 O'clock na im we tori pipo see di soldiers enta di soldiers. |
ople shock as Trump say Jerusalem na Israel capital 6 December 2017 New Informate 7 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Jerusalem mean something to di Jew, Christian and Muslim E reach 17 Palestinians wey don wound after dem start I-no-gree on top say US President Donald Trump announce say Jerusalem na Israel capital. |
Livestock account for 30% of Chad export, and na dia main source of foreign exchange afta oil. |
Another thing we de for inside dis tori Black Panther quiz: Which character you be?19th February 2018 Black Panther show and Africa fine-fine photos dis week 9 - 15 Feb16th February 2018 Black Panther Premiere: T'Challa don land for Lupita's Kenya14th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Im say im get have one wife and one son, but say e need to double im income to cater for im family. |
On Wednesday, na FC Porto and Liverpool turn. |
"Even though as muslims we believe say na her time to die reach but if to say we get pipe borne water inside house abi somewia close dis tin for no happen, before goment tank dey bring us water but dem don stop am now." |
Boko Haram don kidnap 15 girls for Niger Nigerian tori pipo dey close eye for Boko Haram attacks? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Court give 60 years in prison to man wey rape 12 year-old pickin22nd February 2018 Video, 'Men, women, everybody suppose join di fight against rape. |
Meanwhile security don beef up for different strategic location for di capital. |
QTMPY Outtakes with Damilola Adegbite and Beverly Naya Dem no support media player for your device QTMPY Outtakes with Damilola Adegbite and Beverly Naya 24 June 2020 For dis episode of QTMPY Outtakes, Nigerian actors Damilola Adegbite and Beverly Naya tok aout the challenge wey single mothers dey face and cyber bullying. |
Skip Twitter post, 1 Protesters from various hostels in eastern Johannesburg have begun marching along Jules Street. |
Militants attack one school, rape female students wey go write exam Five sojas weh Cameroon find guilty for "2018 Anatomy of a killing" go get sentence by September For 2017, Rolling Stone magazine report say more dan 12 women don accuse oga Jeremy of sexual misbehaviour, wey include to take dey look dem wit lust, dey touch dem for places wey no dey right, non-consensual digital penetration, and sexual assault. |
Wen BBC pidgin call Gabriel Ngaha for know e own side for tori e say problem no dey and say deh di work normally. |
Na di mama of Nyokbai give am dis kain advice to take tax her husband. |
Dis month dey very important for di preparation of Christmas. |
Man City vs Watford: Guardiola boys score eight times for house 21 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bernardo Silva score im first Manchester City hat-trick to compound Watford wahala Bernando Silva score hatrick as Manchester City strike five times inside 18 minutes to win Watford. |
ria Senate say make government come explain Kogi vigilante group 14 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Vigilante group dey follow Nigeria army and police fight Boko Haram for Borno, north east Nigeria. |
Blue film actress don sue Donald Trump again Blue film actress don sue Donald Trump Her lawyer, Michael Avenatti, tok say wen and if dem cari her go court, she go deny di accuse say she touch pesin for club. |
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 As fans dey wait di bail application hearing wey go happun today, many of dem don go social media to share wetin dem feel about di song. |
Cyber cafe bin dey make some candidates no get admission - JAMB JAMB results no dey come out today Prof Oloyede say dem no release results of 34,120 candidates wey include di results of 15,145 wey dem dey torchlight to clarify weda dem be "identical twins or brodas and sisters." |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Dem don capture Black Panther for Kenya Another thing we de for inside dis tori Black Panther quiz: Which character you be? |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram Torture Video: Nigeria army go deal wit soldier wey abuse human right4th November 2019 Nigerian army rescue 13 farmers from kidnappers hand8th July 2019 Operation Sting: Army vow to sweep Rivers within hours, Police promise sanity within one month27th July 2019 Boko Haram ambush: True-true Boko Haram kill soldiers for Metele - Army24th November 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Many kontris celebrate Independence Day wit festive parades, firework displays and picnics. |
Lagos State goment cut warning say poisonous ponmo dey market |
Di idea of di National Identification Number na to access all di information about kontri pipo easilyeasily from di National Identity Database so institutions fit easily verify all your details whether for travel or moni waka. |
Col Malick Diaw Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Col Malick Diaw na di deputy head of di Kati camp wia di mutiny start Col Malick Diaw na di deputy head of di Kati camp wia di mutiny start. |
I feel say e dey important to protect my personal truth and to live my truth reach di fullest just like I don dey do before and I go continue to dey do. |
Pipo wey no be Ghanaians no fit sell for wana market top" President Akufo-Addo explain. |
Ghana Agric Ministry say from around May dis year internal interceptions by dema officers has risen to like 120 wey dem get some 20 for external notifications of harmful organisms for de leafy vegetables dem dey export top. |
Na wetin Custom officers for Seme, wey be Nigeria/Benin border, talk dis one. |
Ghana government turn 'mumui' over Guantanamo detainees |
Okochi Chukwu Obeni say one local traditional councillor for Afikpo North area for south-eastern state of Ebonyi call am for meeting. |
Prince Charles test positive for coronavirus Celebrities wey don get Coronavirus Inside video e post for twitter, e say e don develop small-small symptoms come test positive to coronavirus. |
If wuru-wuru dey di process, e fit destroy di soul of di party and affect di success of di party for di next coming general election. |
Another thing we de for inside dis tori Mr 2kay robbery: Burna Boy don deny accuse Burna Boy say im no send anybody go rob Mr 2kay.22nd November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Nollywood na proper film industry or runs industry? |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'I no want anybody to go through di kain pain wey I go through' - Jennifer E reach 10 pipo among di 15 wey dey await first round of operation while d oda five don finish di first round, according to oga in-charged of Social welfare for Aminu Kano Hospital Abdullahi Ibrahim. |
Baba Adamu Iyam (August 22 1996 - August 7, 1998.) |
'Religion dey kill us, dey turn young pipo to slave' Dem no support media player for your device 'Religion dey kill us, dey turn young pipo to slave' 4 June 2018 Silas Onoja na young ogbonge artist wey dey work for Nigeria capital, Abuja. |
Officials from di narcotics department tell Hindustan Times newspaper say dis na "di highest number of capsules of cocaine" dem don ever comot from one pesin. |
Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye: See di drama wey happen for Abuja hospital25th April 2018 Dana crash: Di plane don spoil airport equipment for Port Harcourt - Government22nd February 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election46 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
During de address Ghanaian leader also urge nationals make dem shun dey foreign travels for now. |
Di state wey get pass five million pipo according to national population census, na im be di number five state for Nigeria wey get plenty pipo wey dey live for inside. |
Another thing we de for inside dis tori FG "MSME Survival Fund registration portal" latest answers to Covid-19 funding kwesions wey pipo dey ask about di web portal23rd September 2020 "MSME Survival Fund registration portal" How to apply: President Buhari okay N60bn & N15bn "Guaranteed Offtake Schemes" Covid-19 support moni wey FG wan give small bizness for Nigeria21st September 2020 Nigerian Youth Investment Fund portal, N75BN NYIF loan for youth in Nigeria - Facts to know before you apply for di funding26th July 2020 Buhari on "Nigeria food crisis": Spaghetti pasta, vegetable, Egusi soup to grocery & restaurants - "Food" prices go continue to increase inside Nigeria in coming months?10th September 2020 Lagos resumption of cinemas, spas and gyms take effect immediately but wit conditions19th September 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Chima Ikwunado: Four Ex-policemen accused for Chima Ikwunado murder don plead not guilty |
End of Facebook post, 1 BBC Pidgin dey monitor de situation for more filla. |
Dem say di plane lost height around 07:22 local time (01:22 GMT), before e hit one concrete barrier crash inside one two-storey building. |
Xenophobia: Buhari dey meet Nigerians in South Africa today 3 October 2019 Wia dis foto come from, Bashir Ahmad Wetin we call dis foto, South Africa International Relations and Cooperation Minister Naledi Pandor na im welcome President Muhammdu Buhari for night on Wednesday. |
Di government bin warn shop owners say dem go seize any shop wey dem no rent becos dem no like as pipo dey sell market for road. |
Attacks fit be random, for places wey foreigners dey like visit" de UK government travel website talk. |
Di soldiers bin enter streets with dia truck to show force and dis wan come make di people dey fear. |
I can’t believe I’m not even angry anymore.— Oluwaboriawonotami (@Olubori_O) December 9, 2018 End of Twitter post, 11 Another thing we de for inside dis tori The Experience 2018: 10 top stars to expect inside Lagos Nigeria7th December 2018 Nigeria: Simi fans dey yab her 'belle'19th March 2018 Headies Award 2018: Simi go battle Tiwa Savage for Artiste of di Year Award27th April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund. |
But, Kidjo no dey sing anyhow song. |
Di opening round of fixtures go take place for di weekend of 12 September. |
"We sign say moni for chop na 2500frs for one day but na 1000Frs deh di give we, 1000frs for pay moto and we di work sotey till mid night", Aweh Fandio weh na one of de representatives tok for . |
New York measles outbreak: Lawmakers say no more religion excuse for vaccination |
"As money fit flow for area without control, e dey ginger di terrorist dem, donation, ransom, smuggling and kidnapping too dey ginger dem." |
NetEase, wey dey publish PES franchise for China, say dem don remove di former Germany player from three existing titles for di kontri. |
Dis na so that global temperature go dey normal and di world go dey safe. |
But you know where all dat answer dey go? |
Im add say dem starve am, give am only ordinary rice to chop. |
For cloth and oda surface wey dey hard to disinfect e no too dey clear yet how long di virus fit survive. |
"For Kano, and many of other States wey dey record new cases, preliminary findings don show say na interstate travel and emerging community transmission dey cause am" Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Another thing we de for inside dis tori "If I wait, dem for kill me" - Benue victim15th January 2018 Seun Kuti: 'Herdsmen killing never dey Nigeria government face'17th January 2018 Benue Killings: 'We need action from government'10th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you37 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Posted at 12:00 28 September 202012:00 28 September 2020 'Avoid travels to Volta Region until Ghana govment resolve security issues' - United States warn citizens for Ghana US caution citizens against visiting Volta Region as Ghana security pursue separatistsRead More next Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
But no be today fake tins like certificate dey worry for inside Nigeria. |
Adegoke also say di confusion fit come from di announcement wey di Ministry of interior make about digital identity. |
Another thing we de for inside dis tori Obasanjo fire Buhari: Retire now, no think of 201923rd January 2018 Letter to Buhari: Obasanjo dey too busy to know wetin dey happen - Nigeria Govt25th January 2018 Video, Obasanjo letter to Buhari: Nigerians don talk about 2019 election24th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
On Monday 13 April, 2020, Buhari bin extend di first two week lockdown im declare for Lagos - di kontri bizness capital, neigbouring Ogun and Abuj- di kotrin politcal capital by anoda two weeks. |
Since den di Italian bin dey for di infectious disease hospital for Yaba, Lagos wia im bin dey receive treatment. |
Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 End of Twitter post, 11 Skip Twitter post, 12 End of Twitter post, 12 Skip Twitter post, 13 End of Twitter post, 13 Skip Twitter post, 14 End of Twitter post, 14 Another thing we de for inside dis tori #BigBrotherNaija: 'Double wahala' don start29th January 2018 #BigBrotherNaija: Nigerians dey para about 'Biggie' im voice30th January 2018 #BigBrotherNaija: Why di show get plenti hype16th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria President don choose new CBN Deputy Governor2nd February 2018 CBN: Banks get two weeks to dey settle any customer kwanta27th February 2018 Polaris Bank: CBN don carri leg ontop Skye Bank, withdraw dia licence21st September 2018 Central Bank of Nigeria say banks go begin pay 10k fine for alert wey no enta17th September 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?19 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
I wish my lovely wife a Happy Birthday @PastorFAAdeboye. |
Wia dis foto come from, PIERRE BOUSSEL/AFP June 12 protest After Nigeria collect independent and military take over power, protest still continue. |
As e be so, di new teaser don get pass 400,000 views for Youtube. |
8,000 Cameroonians run enta Nigeria inside two weeks - UNHCR Main tins we learn from Cameroon 2020 twin elections However, opposition leader Kodjo don accuse authorities of big fraud. |
Researchers find di link between lie-lie and tins like magomago for election and democracy dey too deep for some pipo to understand. |
Another thing we de for inside dis tori #ENDSARS: Nigeria Police don arrest dia men wey dem suspect to be killers of Kolade Johnson9 hours wey don pass Commonwealth Travel warning: Nigeria dey safe - Police reply UK goment20th June 2019 Buhari don give greenlight for community police - IGP1st May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Tori wey dey come from inside EFCC talk say dem invite Oke to di zonal office wey dey for Lagos. |
Fulani herdsmen: Taraba dey count another 29 dead bodi |
Dem no support media player for your device Pidgin English: Which pidgin sweet pass for Africa? |
Di 40-year-old Ivory Coast striker, play two times for Chelsea, score 164 goals, win four Premier Leagues and di 2012 Champions League. |
Another thing we de for inside dis tori Why Nigerians dey argue weda ‘yahoo boys’ na criminals13th May 2018 Yahoo yahoo and di Nigeria musicians wey celebrate internet fraud14th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E go close for 28th November 2020. |
Gololo tok say, "Nigerians need leaders wey go cari dia interest for mind''. |
Na all dis one make di President say im "pray say God go comfort all di families and friends wey dey affected." |
E say di officers kill six kidnappers wey follow attack dem. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.