text
stringlengths
21
14k
Di meeting fit connect to tori say labour unions for Nigeria go do mass protest for different parts of di kontri on Tuesday October 30, 2018 on top dia minimum wage mata.
Another thing we de for inside dis tori Why child marriage dey cost Nigeria economy problem16th September 2018 #Dayofthegirl: Three girl pikin wey don already dey shake di world11th October 2018 Quarter of child marriage dey happen inside Africa11th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSM...
Ogbeide-Ihama complain say government no put eye for di tourism and culture sector.
Authorities use heavy force stop di protests and at least 500 people die.
Facebook Challenge: Man don surrender after police get 1000 Likes 19 October 2017 Wia dis foto come from, Redford Township Police Department/Facebook Wetin we call dis foto, Zaydel don already dey serve eight weeks for jail.
Final judgement on Rivers APC 2019 vote 89 candidates na im be dey run for govnorship position for di state.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Umaru Yar'Adua bin win di election for 2007 to be Nigeria president Inside di paper dem claim say dem arrange campaign for Nigeria make di opposition leg no too strong.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How doctors strike dey affect people5th September 2017 'Nigeria resident doctors strike dey wrong' - NMA President4th September 2017 Government say doctors strike no follow agreement6th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hou...
Frank Timis and Aliou Sall don strong mouth deny say dem do any magomago.
Di plan na to ensure say any case of Ebola dem suspect, dem go sharperly hand ova to health officials for airport.
If dollar drops further to 400 Naira before this weekend, you will be running at a deficit of 7 million naira, even before your goods get to Nigeria.
E add say, e go easy to make sure say pipo wear mask, dem go fit do screening, and "e go dey far easier" for monitoring authority to monitor di election Di court go continue wit di case on Thursday June 11.
•#BigTachaReunion https://t.co/Sq67PvDDXZ— TACHA (@Symply_Tacha) June 3, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram WE SOLD OUT!!!!!!!!
Special Adivser on Graveyards: I resign because Ganduje break im promise Mansur Abubakar , Kano 7 August 2018 Yakubu Alhajiji Nagoda, wey bin dey work as Special Adviser to di Kano State Govnor on top graveyard mata don tok say di govnor break all di promise wey im promise.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus tips: How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 But di biotechnology company wey dey work on di vaccine say di way dem make am na by tried and tested processes.
Cc: @flytimetv @instablog9ja @onobello @olorisupergal @officialhiptv @goldmynetv @thenetng @lindaikejiblog @praiseworld_ @bellanaijaonline @pulsenigeria247 @fuzengn @tvcconnect @bayolefoo @cnnafrica @bbcnewspidgin A post shared by Nikki Laoye ⓥ (@nikkilaoye) on Jan 8, 2018 at 10:28am PST End of Instagram post, 1 "Dat ...
Ghana-US Military Deal: 'America soldiers fit bring contraband to Ghana' Favour Nunoo , Ghana 29 March 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Ghana-US Military Deal: 'America soldiers fit bring contraband to Ghana' Former Trade and Industry Minister Ekwow Spio-Garbrah say Ghana dey ri...
Cabral Libii na pesin wey pipo dey also look eye say goment for Yaounde send am to scata di opposition.
Di ministry say dem send di name of 516,600 N-Power beneficiaries to the Office of the Accountant-General of the Federation (OAGF), and 502,580 pipo don collect dia allowance through di GIFMIS platform wey goment recommend.
Madam Dakolo add say she dey carry on wit her case as she dey fight for "many young girls wey must know say dem fit get justice wen dem speak up."
Tori be say di building na pipo homes and shop before and dat di owner of di property, wey dey along butcher line for Jos North Local Goment, Rafiu Kabir die wit im two pikin dem.
9 February 2019 Wia dis foto come from, Nyesom Wike Rivers state govnor Nyesom Wike dey laugh di All Progressive Congress after Supreme Court stop di party from contesting di 2019 elections for di State.
And even: Supreme Leader, First Citizen of the Nation, Honorary Black Belt and Professor of Diplomacy.
Dia project dey among di ones dem nominate di most for both feem (Marriage Story; The Irishman) and television (Unbelievable; The Crown).
"Oshiomole suspension na 'beer parlour tok" But Oshiomhole never tok for di mata and e neva dey clear how dis suspension for im local chapter go affect im post as National Chairman.
Another thing we de for inside dis tori George Floyd: 'Black lives matter' deaths wey shake America27th May 2020 Video, George Floyd: Thousands of pipo dey continue to protest against di death of George Floyd31st May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me...
Wia dis foto come from, Other Port Harcourt na oil rich city, wey tanda for di Niger Delta region of Nigeria wia crude oil wey dem dey take produce petroleum products dey boku as natural resources.
Another thing we de for inside dis tori Canada say no be offence to sell, use or smoke gbana again17th October 2018 Shun dey jail wee smokers, dema arrest den prosecution be yawa – Ghana MP1st April 2019 South Africa don legit marijuana for private use18th September 2018 Video, 2019 Elections: Wetin Nigerians go miss a...
But as Chelsea start to drag leg for first half, dey allow Arsenal players plenti space, na so di Gunners say 'thank you', come nack two goals from Henrikh Mkhitaryan and Nigerian Alex Iwobi.
Di other African team; Senegal, dey Group D with Latvia, USA and China.
Amy Cooper: Franklin Templeton sack white woman wey call police say 'African American' man dey threaten am 26 May 2020 Wia dis foto come from, Christian Cooper Wetin we call dis foto, Christian Cooper feem Amy Cooper after she refuse to stop her dog from running around di area One white American woman wey call police a...
‘We no settle anytin with police’ - Chima Ikwunado family 'Dem handcuff us, pass rod between our leg and hand den hang us' All dis waka dey happun afta Rivers State goment put ban on protests afta Ikoku traders do 'we no go gree' waka make dem release di corpse of Chima Ikwunado and di Ikoku traders wey dey for detenti...
E no reach one minute, Ozo calm down come tok sorry to di House unto say im lose im temper.
https://t.co/zQijJU5spl pic.twitter.com/ThJ2CiK0aO— Big Brother Naija (@BBNaija) September 13, 2020 End of Twitter post, 1 Afta im eviction, Prince tell Ebuka say im eviction no come as surprise to am as im bin feel say dis go be e final week for di house.
#NigeriaAir #NigeriaAtFarnborough pic.twitter.com/S410dC3uqc— Government of Nigeria (@AsoRock) July 18, 2018 End of Twitter post, 1 Sirika tok for Twitter say: ''We wan use dis tear rubber airline wey private companies go dey in charge to show say, ''Yes, Nigeria fit do am!''.
"What dey happen be Bank of Ghana en strategic intervention.
What if I get more serious symptoms?
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Dis wan no bi de first challenge for Cameroon.
As armed separatist groups start to dey comot for 2017 afta security forces crackdown protests, separatists bin declare independence for new state wey dem call Ambazonia but Cameroon presido Paul Biya say di groups na "terrorists".
Posted at 10:58 7 February 201910:58 7 February 2019 Post update Chief Brando Omu AGAP candidate say If una belief say e don do, time to make positive change don reach, our goment go improve ICT, infrastructure, health, improve public school cos my pikin and my cabinet members pikins go dey public school.
Another thing we de for inside dis tori 2019 elections: INEC oga for Oyo state say e no tok say politicians dey disturb am to buy PVC28th December 2018 Nigeria Elections 2019: Tins you fit and fit no do wen you go vote23rd February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey ...
Immediately dem come cari am go Gwagwalada teaching hospital for treatment but as dem reach dia doctor tell dem say she don die.
"We for find better solution to internal trade than border closure" he add.
But many Arsenal fans don tire to dey wait for Aubameyang to enter Emirates as dem dey hope to get mouth for Champions League qualification dis season.
"Make di Nigerian Army go learn from Togo.
Dem also don cari some very rich pipo go court, but dis court cases still remain as dis big men lawyers continue to dey shift date wit hope say president wey fit understand dem go sooon enta office to save dem.
According to di statement wey Nigeria health minister Osagie Ehanire release, ''di Chinese medical team work for di kontri na to help improve our testing and management of Covid-19 cases, especially for those pipo wey dia condition critical for Nigeria.''
I don’t even know what to say.
Di Bangwa Queen, dem no give am to di German colonial agent Gustav Conrau before dem colonise di territory around 1899.
Hisbah PRO Adamu Yahaya yan say no be only Hisbah do di operation as police wey dey di area join dem so as to rid di area of bad pipo.
Adebayo (@Sam_Debayo) February 17, 2019 End of Twitter post, 1 Wen we ask Iyare Motors if dia bus bin dey carri contraband cloth according to wetin NCS tok, Solomon accuse say no be di reason why di officers stop dia vehicle be dat.
"As dem hang me, dem leave me comot, with handcuff by dat time I don mess myself up, I don shit for knicker, blood dey comot from my nose every where.
Na sack letter you go collect sharp, sharp.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Video, 'Buhari no strong for economy'18th September 2017 Buhari: Herdsmen attack go soon stop22nd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e me...
Im say im go create loan for SMEs.
Refreshment, partying, tea 1.980 almost 2 million Ghana cedis on refreshment.
Mr. Femi Adesina, wey bi talk talk person for President Muhammadu Buhari talk say di matter na good news wey show say di government dey work hard.
Dis one come make am dey hard to manage di forest sector well.
Sweden Di relaxed approach of Sweden to di pandemic has bewildered don make some pipo para.
Deh argue say military tribunal no get pawa for say which kontri de leaders komot as deh all say deh bi Ambazonians.
Trump Kim Summit: Why Kim Jong-un dey cari toilet travel?
Wia dis foto come from, Atsushi Tomura Wetin we call dis foto, Adama Traore score one of TP Mazembe goals Another thing we de for inside dis tori Nigeria, Cameroon and Ivory Coast go miss demsef for CHAN 2018 group stage18th November 2017 Mane, Aubameyang, Bailly na big names for Caf African Player 20171st November 201...
FRSC oga for Lagos Hyginus Omeje tell BBC Pidgin say dem check over 500 cars for Monday wey di operation begin.
''We dey train our staff dem unto di supply of codeine and Emzor no dey sell-sell direct to pipo.''
As chance for work no too dey again, experts say Boko Haram jihadists don dey target farmers and fishermen to join dem.
Even though say Ambode deny di tori say e no dey fight di APC leader, e surprise many wen di party chieftain throw e weight behind di den chairman of di Lagos State Property Development Commission (LSDPC), Babjide Sanwo-olu istead of di serving govnor Ambode.
Dem thief Iron Man suit Black Panther: Part 2 dey come But later e come like di name enough to make am legal.
Di US Embassy neva tok ontop di mata wey di protesters cari come dia domot on Wednesday.
Toke Makinwa Banana Island house and Festus Fadeyi: Amcon and di Nigerian radio personality don react
Di report also say na like 113 million pipo for inside 53 kontri dem wey suffer from serious food wahala last year alone, and na katakata and bad weather na im be di main cause.
Kalou play fifty times for di Elephants before im retire from international football.
Hurricane Maria: Tesla wan give solar power to Puerto Rico 25 October 2017 Wia dis foto come from, TESLA Wetin we call dis foto, Di solar panel and battery storage go also give electricity to one pickin hospital Even as Hurricane Maria don cut power for more than half of di people for Puerto Rico, one US businessman wa...
But click bait blogger will wake up & tweet sh!!
Dis people come from region of di country wey na English dem dey speak.
Adult entertainment journalist Gustavo Turner, news editor for industry publication XBIZ, tok for Silicon Vallley dem like to dey treat all dia audience like dem be small pikin dem, and even dey censor pipo sex tok for dia new dating service, Crushes.
Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram Thank you all for the love and support.
#NATIVELAND19— Banana (@huyii) December 20, 2019 End of Twitter post, 1 She say she bin dey on top of di VIP podium when e collapse because she bin wan see Burna Boy and Santan.
Di Biden campaign say Twitter don "lock down di account within a few minutes of di breach and remove di related tweet".
At di last minute, di group change dia mind and ask for new set of things.
Dem fit begin dey show for pikin dem as early as four months old, but generally around di 6-month mark.
To add join, e be like say di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, don put eye for di mata because last year, di Federal Executive Council bin talk say dem suppose investigate JAMB.
BBC Pidgin Reporter Favour Nunoo talk plus Accra Regional Police Command spokesperson DSP Afia Tenge who confirm di incident talk say dem proceed to di scene upon di news den arrest one junior pastor.
See some of dia comments Skip Twitter post, 7 Give us another angle #kayode #bbnaijalockdown2020 pic.twitter.com/y0kRowgUAL— Makarios (@_mawuse_) August 26, 2020 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Kayode is not an #Ozone Stan, why is he videoing our ship half half na, this is the content we signed up for, give...
Driver - Uber, Taxify: Dis na why 'surge' dey for Lagos - Driver 19 December 2017 Wia dis foto come from, Alpha/istock Wetin we call dis foto, When 'surge' dey show on top Uber or Taxify, e mean say di transport money go dey high pass a se dey usually be For plenty young people for Nigeria, private taxi companies dem l...
Ibrahim Coomasie: Wetin you suppose know about di former Police oga
INEC don tok di political party dem wey go do Osun State rerun election on Thursday Osun election: Omisore say wetin mata pass na progress of Osun State As of Sunday September 23, PDP bin dey lead di ballot with 254,698 votes, while APC bin no slack back with 254,345 votes, SDP get 128,049 votes, ADP get 49,744 and ADC...
Di correct material for face mask na di one wey no go quick spoil or tear as dem dey handle or wear am all through di lifetime wey di manufacturer don guarantee.
Wia dis foto come from, BBC Media Action Wetin we call dis foto, Asiyanbi don write wella for BBC radio drama, Story Story - Voices from di Market Horrocks wey be ogbologbo for radio drama na pesin wey recognize di talent Asiyanbi get so she introduce am to Akeem Mogaji, wey be senior oga for BBC Media Action Nigeria.
E draw ear say more cases dey come and di kontries go need full international support to protect lives.
Minister for Finance, budget and national planning, Zainab Ahmed, bin threaten say lecturers wey no register for di Integrated Payroll and Personnel Information System (IPPIS), no go collect February salary.
'My son die inside di building wey collapse' Meet de first female Vice Presidential Candidate of major political party in Ghana Wetin you need to know about Nigeria non-career ambassadors Wia dis foto come from, AFP PHOTO / NELSON MANDELA FOUNDATION Wetin we call dis foto, Zindzi Mandela and her papa Nelson Mandela Who...
Im still say: "Even my doctors don tell me to go back to my work, dem say di only tin wey i need na my mobility aid."
Di group bin don kill anoda aid worker, Saifura Khorsa, and pipo dem dey work for - ICRC on Sunday bin raise shout, say Boko Haram don threaten to kill Hauwa Liman within di next 24 hours.
Di govnor also advise di public to avoid visiting public offices and do most of dia bizness dem through telephone and online channels.
FIFA ranking: Nigeria climb four places to number three for Africa Senegal dey rule Africa as number one wit 1505 points but dem be 23rd for world.
How Balogun market fire kill Policeman for Lagos Four pipo die for building collapse as heavy rain worry Lagos Wia dis foto come from, Ayodele Wetin we call dis foto, Di biggest wood market for West Africa LASEMA tok say di fire dey burn well-well so tey e don spread to go oda buildings wey dey around dia.
Valentine's Day: 5 Countries wey you no fit celebrate am 14 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, People for Iran bin dey sabi give and collect Valentine gift before authorities begin plan to forbid di celebration.
Di gas hook Badmus for throat and las las, na wetin kill am.
Traveled to both cities, stayed a while and made my conclusion.
All that one na im make young pipo and women dey relate with Sanusi on a personal level.