text
stringlengths
21
14k
At least make we start next season without suspension," Mourinho tok join.
Cyril Ramaphosa don replace Zuma as South Africa President 'Zuma dey kill Mandela dream' - Foundation Zuma, wey di ruling Africa National Congress (ANC) party use force carry am comot for state house for February, don talk say im dey innocent.
Another thing we de for inside dis tori Twitter worker comot Trump for Twitter3rd November 2017 WhatsApp go now allow people to take back message wey don go1st November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But now dem dey discharge patients who be asymptotic after 14 days.
pic.twitter.com/SS9b7IATNC— Stephanie Grisham (@PressSec) September 16, 2019 End of Twitter post, 1 Brother Tabichi recite prayer before di General Assembly open for New York on Tuesday, Kenya Daily Nation newspaper bin report.
She bin live beta part of her early life for Aba, Abia State, South East Nigeria.
How Lupita Nyong'o fail test for Hollywood Nollywood: Five people wey become star from pickin Indian feem influence Hausa feem Di Indian feems wey Marhaba bin show for way back, follow influence all di sing sing plus dance wey dey show for Hausa feems now, according to wetin many pipo believe.
Dortmund go travel go to Koln for dia next Bundesliga match on 2 February.
Many of dem sell everyting wey dem get to make di trip and now dem confuse ontop how dem go take face dia family dem, as tori pesin Colin Freeman write.
Na through special computer codes sha dis one dey happen.
Abbas also provide one jaguda pesin wey get two bank accounts for Europe wey im expect say dem go each get €5 million (about $5.6 million) of di fraudulentl moni."
Meanwhile, di suspected armed robbers wey carry out di attack still dey run, and nobodi know who dem be yet.
Di Spanish coach bin dey in charge Paris St-Germain wia im win French league title and win three Europa Leagues with Sevilla, before Arsenal appoint am to succeed Arsene Wenger 2018.
Anglophone crisis: Woman dem for Cameroon di craiy say deh don tire for bury dia pikin dem
Another thing we de for inside dis tori 0:40 Video, 'Catch glaucoma quick na im be solution' - Doctor, Duration 0,4017th March 2018 Nigeria: Glaucoma na disease wey fit blind everybodi17th March 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Others, like Tijja Modu Alhaji, say quarel fit start between di old and new people for di town.
Ms Sirleaf say, di Farmington River Declaration go help make sure say di candidates go put all their mind, to make sure say di elections dey free of violence.
Di doctor tok say di Joint Allocation Congress wey concern all di unions for di hospital bin dey plan to hold peaceful demonstration today on top Covid- 19 mata.
Mr Macron go do speech give di joint session for National Assembly for di visit.
https://t.co/bfOsMjnKi9— Chimezie Anajama (@MsChimezie) March 9, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 This is ironic/sad on so many levels as we celebrate #WomensDay #InternationalWomensDay2019 Segun Adewale MUST be prosecuted for assault, as well as electoral malpractice.#EndViolenceAgainstWomen #NigeriaDecides2019@inecnigeria @MBuhari@PoliceNG @NGRSenate @ProfOsinbajo https://t.co/c1ap7BzbD9— Juliet 'Kego #SistersRock (@julietkego) March 9, 2019 End of Twitter post, 6 As at di time wey we put out dis tori, Segun Adewale never tok anything on tip dis mata.
"Dat morning wetin we hear na gbim!
Im tok say na 28 IPOB members die for im papa compound di day wey im run comot from Nigeria after some pipo wey im claim say na Nigerian soldiers, try kill am.
Oda correct feems go show No be only book tok dem go do for dis year Ake as some correct feems go show dis year.
- See wetin dem go face Ghana Cardi B, Aquapem don say sorry for her naked foto - See oda celebs wey don get nude scandals Genevieve na Oscar Academy member afta Netflix hit Pandemic in history wey animals transmit to humans Dis na some of di kwesions wey pipo dey ask and ansa wey you suppose know: Wia dis foto come from, Twitter/npower_ng N-Power form for 2020 don comot?
Research: Air pollution dey damage brain, make pesin no sabi book
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Oda categories for di awards na who go be coach of di year (men), coach of di year (women), Tea of di season, Young player of di year (Men), Young payer of di year (women), goal of di season, fans of di season.
Ibrahim Bala from Kano, north-western Nigeria tell BBC say e get two school age children wey dey house instead of school and e dey wait for goment to come tok say dey wan arrest am.
Own goal from Thiago Cionek and second half goal from Mbaye Niang, help di Teranga Lions cruise to victory for dia first match for Group H. World Cup 2018: Nigeria go use right attitude to beat Iceland Egypt lose dia first match for World Cup Fim Director wey stop Messi penalty shot Poland struggle to create chances for di match as Senegal no allow Bayern Munich striker Robert Lewandowski any space at all.
NLC General Secretary, Peter Ozo-Eson, tell tori pipo Reuters say "we no fit kontinu to dey tok di same amount wey we don already agree for committee level."
Skip Twitter post, 2 1: Movement of cash across states is routine for all banks.— UNION BANK (@UNIONBANK_NG) December 21, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 2: Bankers Warehouse is licensed by CBN to provide Cash-in-Transit services— UNION BANK (@UNIONBANK_NG) December 21, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 3: We are surprised by the release of a news bulletin prior to the completion of @officialefcc investigation— UNION BANK (@UNIONBANK_NG) December 21, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 4: This is a legitimate and routine operation consistent with banking.— UNION BANK (@UNIONBANK_NG) December 21, 2018 End of Twitter post, 5 Bankers Warehouse di company wey di men say dem dey work for also vex for di mata say EFCC harrass dia staff and put di company in bad light.
Tomato paste, or 'tin tomato' as many Nigerians dey call am, na important ingredient for di kain soup wey dey popular across di kontri.
But before dis time plenty kontri dem including Nigeria and Kenya don warn say make dia pipo no put hand for tins like MMM on to say na fake.
For im best year for goals for inside one calendar year with Senegal, Mane score four times for di nine games wey im enter.
Di company say dem wan employ to replace some of dia staff wey dey retire, and to refresh di system wit fresh hands.
Abule Egba dey for di Agege area of Lagos main land.
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Belgium vs. England: Some cool facts to know about di kontris13th July 2018 Brazil vs Belgium: Na so Samba Boys waka comot 2018 World Cup6th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Calvin Klein's new sweater no get front and back
Another thing we de for inside dis tori Dr Stella Immanuel doctor: Houston Texas Physician family in Cameroon wash hand off hydrochloroquine video deleted by Facebook, Twitter and YouTube29th July 2020 Dr Stella Immanuel doctor: Trevor Noah, Madonna react to Houston Texas doctor hydroxycholoroquine video demon sperm, masturbation claim29th July 2020 Mummy calm down boy biography: Govnor of Lagos ask pipo to learn from viral video of little Oreofeoluwa Lawal-babalola and 'calm down'29th July 2020 Dr Stella Immanuel Covid hydroxychloroquine video: Facebook remove viral post of doctor wey say she use di drug to treat over 300 coronavirus patients for US28th July 2020 Dr Stella Immanuel hydroxychloroquine video: Physician wey Facebook,Twitter delete her post say she promote drug WHO no support want patients to speak out28th July 2020 Dr Stella Immanuel Hydroxychloroquine video: Facts you fit no sabi about dis drug for covid video of Houston Texas doctor wey Facebook, Twitter Periscope delete28th July 2020 Dr Stella Immanuel doctor video: Twitter penalize Donald Trump Jr for sharing Houston Texas doctor wey promote hydroxychloroquine video for Covid-19 treatment28th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Wia dis foto come from, AFP China na North Korea's major business partner but dem don already ban textile trade and don reduce oil wey dem dey sell.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Federal lawmakers dey drag mace, di instrument of power for April 2018 Nigeria, which way forward?
Queen Amina of Zazzau: Di first powerful Nigerian woman Why Mo Abudu and Sony Pictures dey collabo She say "I remember dis speech wey Barbara Bush make for Wesley wey she say at di end of di day, e no go mata weda dem increase your pay, e no go mata if you write ogbonge book, if you no be pesin wey value di relationship for your life."
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Senate vs Police, who get mouth?10th May 2018 Supreme Court don free Senate President Saraki from court case6th July 2018 CUPP: Four tins Nigeria new opposition join-bodi party wan use win 2019 Elections10th July 2018 2019 Elections: Nigeria main opposition PDP collabo 38 oda politic party change name to CUPP9th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem say as soon as di crowd see di governor, dem begin troway stone nack im car, sotay dem injure some of im workers, and even government officials dem.
Serena Williams: I almost die when I wan born my pickin
Mr Mnangagwa also tok say di election wahala wey bin happen for di kontri wey kill six pipo no good at all and im don tell di family of di pipo wey die sorry.
See Chadwick Boseman 'Black Panther' hero life journey before im die Chadwick Boseman death see tributes from world leaders, Hollywood celebs and fans Black Panther star Chadwick Boseman don die of cancer at di age of 43 For inside statement wey Chadwick Boseman handle put out to announce im death, di actor die for im Los Angeles home wit e wife and family by im side.
Simone Biles comot hospital to go win record 13th world title
Dat means say at least 72 senators and 240 Reps must vote to override di President.
Another thing we de for inside dis tori Chimamanda Adichie don get reply afta she say Igbos for Lagos dey shame for dia language1st June 2018 I go declare for president wen I ready-Kanu Nwankwo6th April 2018 How Bleu Ivy Hotel staff beat BBC journalist, seize equipment25th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di Independent Electoral and Boundaries Commission IEBC been announce say dem go do di voting for dis areas for Saturday 28 October.
You don see plane dey fly nowadays?
Kidnapper sleep off for victim house afta im take tramadol Kidnap suspect wey take tramadol come sleep for six days fit die - Doctor Tori be say since police arrest di suspect for August 5 ontop di kidnap matter wey happun for Owo im neva wake up from im sleep.
Dem say di collabo of wedding, sunshine and Russia 2018 World Cup don help di economy.
Nigeria don rank 35 for how government perform inside Africa
HAN 2018: Super Eagles dey prepare 3 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria beat Sudan to get into di CHAN final against Morocco Nigeria go face Morocco for di finals of African Nations Championship on Sunday 4 February.
Na from Buguma community di Nigerian fighters bin take enta Abonnema and e no tey before dem pursue di Biafra soldiers comot, come free di town.
Another thing we de for inside dis tori 2017 CAF Champions League: How Wydad Casablanca beat Al Ahly Wydad Casablanca of Morocco don become African club champion after dem beat Al Ahly of Egypt 1-0 for second leg of di final wey dem play on Saturday.4th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
And a Nigerian in the comment section said he probably deserved it because he didn’t take a pic with him.
You sabi dat thing wey dem dey use for office take put hole for paper so dem go fit pin am for inside file?
We also give dem skills and send dem go back school.''
Omoyele Sowore don meet bail condition, im trial go start for December
Even Harrison talk say di support just big!
BBC tori person, Chris Ewokor, wey dey inside di court as dem siddon for Abuja say: "dis judgement be like cool belle for Mr Sam-Sumana.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Lassa fever treatment centres wey dey for Nigeria24th January 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Lassa Fever: How imams dey use mosques educate pipo about di disease for Kano23rd January 2020 Lassa fever: During dry season di killer disease dey worry, see 12 habits to prevent am22nd January 2020 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Na 75 cars in total dem dey sell for di Swiss village of Cheserex, 30km (18 miles) from Geneva.
Pipo don go social media dey sympathise with pipo wey di sack affect Wia dis foto come from, Andela Nigeria Wetin we call dis foto, Andela say dem dey build world class developer community inside Nigeria Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Some bin dey hopeful say di pipo wey dem sack go get anoda job Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 One person for tweeter wey bin dey work for Andela say nah wetin im don forsee say e go happun Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Jeremy Johnson add am for statement say im dey confident say di company go dey stronger am im dey look forward to hire back some of di enginner if dem neva get anoda work for future.
But di kain fight wey dem fight reach another level, sotay dem die for separate attacks.
Chibok girls: Na only 15 still dey alive - Ahmad Salkida Army don see grave wia bad pipo bury Nigeria missing General Di woman tok say all di girls don marry finish, and some of dem don born pikin.
Record, show say sexual offenders for different kontris around di world wey dem don give dis medicine to, no dey get am for mind to 'do' again.
"My first attempt to fight corruption, corruption fight back, win.
Another thing we de for inside dis tori Man United vs Chelsea: Red Devils hammer Blues 4-0 for Lampard first Premier League match11th August 2019 Man City: Citizens scata Liverpool 29 years dream to win 2018/2019 English Premier League title12th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di Jibril Mailaifa award for best animation award na AMAA organisers way to honour one young talented Nigeria feemaker wey dem kill for Jos, Plateau state, north central Nigeria Mailafa na feem editor and animator wey dem nominate for inside di animation category before im die for di hand of unknown bad pipo for September dis year.
"I dey dey disappointed anytime I do sex, disappointed in myself no be di oda pesin.
"Di government no even dey think about am, dem no get any framework because if to say dem think am dem go don start am demsef", Dr Oscar talk.
De goment for Cameroon bin first describe di video as “fake news.” But BBC Africa Eye, don use forensic analysis check di video, and fit prove exactly wia e happun, wen e happun, and who dey responsible for di killings.
Shakara coffin some Ghanaians dey use 'go' wit swag Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, General view of di University Teaching Hospital Report say di traders bin open dia coffin shops outside di hospital and dis don make patients and dia relatives dey complain.
Kenya repeat election wey dey come just enter another level, as one big oga for di country electoral commission (IEBC) don comot work just days before di 26 October vote go happen.
As di process to get Lassa fever medicine wey West Africans fit afford dey road, clean environment and better food storage na di sure way out.
Nigeria Election 2019: Atiku Abubakar say "My age no mata... I no stop anybodi wey wan be president"
E means say di five African teams - Tunisia, Morocco, Egypt, Senegal and Nigeria - no qualify from dia groups.
Dbanj don tok for di first time since im lose pikin 4 July 2018 Wia dis foto come from, @iambangalee Wetin we call dis foto, D'banj dey always post foto and videos of him and im son For di first time since di accident wey cause popular Nigerian music star Dapo D'banj Oyebanjo, to lose im one-year-old pikin, di singer don put message ontop social media wia im thank fans for dia support.
Major rivers like Odaw and Onyasia almost break dema banks, sake of de threat some residents run from dema houses go higher grounds.
Hemeti uncle na Juma Dongolo, im na chief of one of di Arab tribes wey dey for di Chad Sudan border.
"We establish di first ranch for Afram Plains, wey we choose chaw sites around di country where we go establish these ranches," President Akufo-Addo talk dis for Adaklu on Day 2 of en three-day tour of di Volta Region.
Will any Republican Governor defy President Trump to visit a country he had declined invitation to visit based on the circumstances like we are witnessing in SA?
BBC contact Kano Police Command to hear wetin dem go tok because pipo tok say Police no dey do anything about wetin dey happun.
Why Nigeria senators dey vex for President Buhari Dooshima Abu , Abuja 26 April 2018 Wia dis foto come from, SHIRAZ CHAKERA Di Nigeria senate don order dia judiciary committee to check weda President Muhammadu Buhari break di constitution.
Another thing we de for inside dis tori 13:45 Video, Sex for grades: How secret investigate expose sexual harassment by lecturers for West Africa big-big universities, 13,457th October 2019 AS E DE HAPPEN Sex for Grades: Full video of how students dey face sexual harassment De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,004 hours wey don pass.
More about dat tori here Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
Dis go be di first ever match between Brazil and African number one team for ranking, Senegal, wey lose di Africa Cup of Nations final to Algeria.
Animal sabi pipo den tok say di Ogbomoso tortoise live pass di age wey im mates for totoise dey live.
"We ask am about passport, travelling documents den documents which she dey need to deal in rosewood.
Even wit de massage for Facebook no group don claim say na dem shoot dis business plane.
Wia dis foto come from, Nigerian government Wetin we call dis foto, Oke na di former oga for National Intelligence Agency But now wey be say dem don sack her husband and di Presidency don bring out statement say EFCC dey free to continue dia investigation, EFCC don sharperly send out letter of invitation to di husband and wife, plus other people wey dey di National Intelligent Agency.
I need to do better with my networking skills— Yinka B (@yinka_bobo) January 20, 2020 End of Twitter post, 10 Another thing we de for inside dis tori John Legend and Chrissy Teigen dey expect baby no.
#BounceCorruption #EndSARS #policereforms #EndPoliceBrutality @TundeEdnut @MobilePunch @Upright4Nigeria @AmnestyNigeria @ECESeu @officialEFCC pic.twitter.com/GADYFEeLOK— Amplified Radio (@AmplifiedR) April 3, 2019 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 We go dey fear armed robbers and kidnappers.
Im church dem dey give him at least two million dollars profit ot tight per year, according to Forbes.
Dem premier di feem for di Toronto International Film Festival for Canada in September.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon music star Richard Kings say e music na for helep pipo28th March 2018 Cameroonian film maker Nkanya Nkwai say 'fine film na message'23rd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di short time also na challenge to start anoda deal.