text stringlengths 21 14k |
|---|
E explain say pipo wey dey complain about di pension mata na pipo wey no understand say if you do beta work for goment, you suppose get beta compensation. |
The solidarity concert for the #COVID19 Response fund will be live-stream today at 18:00 EAT on @tracetvHD @AFRIMAWARDS @AwiloLongomba #AfricaResponds #FactsNotFear #StrongerTogether #StrongerThanCOVID19 pic.twitter.com/04YReyaXyf— Africa CDC (@AfricaCDC) May 25, 2020 End of Twitter post, 1 Di number of artistes wey go perform don make pipo reason am say dis fit be one of di biggest concert wey di continent don see. |
For di seven times wey Premier League winner show face on di final day, di team wey dey on top don win am. |
For February 2019 just before fi general election, Nigeria Federal Goment bin release N16.8 billion for universities to use settle salary igbese of lecturers for di kontri higher institutions. |
Wit just days before im four years go expire, di Athletics Federation of Nigeria no fit explain wetin dem do wit $130,000 wey di International Association of Athletics Federation mistakenly pay into dia account. |
Bryant, bin retire for 2016, im bin dey travel to go im 13-year-old daughter basketball practice when di accident happen for Calabasas, California on 26 January. |
Find community "Pipo worry dey worse wen dem tink say na only dem feel like dat," Jennifer Atkinson, wey dey teach about climate change for University of Washington, US explain. |
Congress for Progressive Change (CPC) Presidential candidate for di 2011 and im lose to incumbent President Goodluck Jonathan of di PDP . |
Executive member of di Nigerian retailers Association, Victor Moname for media interview threaten say dem also go attack Ghanaian retailers if dem continue to harass dema members. |
All di times wey world for end 1. |
Mr Saraki also talk say make di immigration agency try to make sure say dem solve di problem wey Nigerians dey face as dem dey wait for long time to collect passport. |
Dem dey talk say di virus wey dem find some farm top inside Dormaa for Western Region be low pathogenic so people no get any cause for alarm. |
Dis film na only last born, but, de wan weh e hot for festivals for Ougadougou and Agadir for Morocco and for national TV for some time na Life.Point weh e see life laik game weh you either lose or win. |
Di NCC bin fine di company ova 1trillion naira for October 2015 before dem come reduce am afta dem renegotiate to reduce am to di 330 billion naira wey dem agree to use three years pay finish. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 3 questions wey Babachir and Oke sack no answer1st November 2017 How $43 million mata take waka2nd November 2017 Nigeria: $1.2mn na whistleblower pay dis November30th November 2017 Nigeria: President Buhari don sack Babachir Lawal and Ayo Oke31st October 2017 Nigeria: EFCC say make Oke show face2nd November 2017 Nigeria: Corruption mata wey still dey President Buhari table25th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you42 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Cameroon: FIFA di extend football committee yi mandate27th February 2018 AFCON 2019: Morocco turn face support Cameroon6th March 2018 Cameroon fit sign new coach as Hugo Broos don get different job2nd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Di tin don restart talk on top how Kanye West don change ova time. |
Dem later find dia dead bodi come bury dem. |
Another thing we de for inside dis tori 2018 World Cup: You fit no need visa to enta Russia till end of 2018 Tori be say President Putin declare say football fans wey cari Fan ID go fit dey enta dey comot Russia till end of 2018.16th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: See as dis girls conquer autism24th January 2018 Di plenty palava wey single mama dey face for society4th January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,153 hours wey don pass 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020. |
De security agencies for Ghana according to govment dey in charge of de territory so dem dey encourage people make dem continue dey do dema normal dema daily activities. |
E never too show face, and e never talk. |
During im career, di believe na say im helep Shia Muslim and Kurdish groups inside Iraq wey dey fight against former dictator Saddam Hussein as well as oda groups inside di region including di Shia militant group Hezbollah inside Lebanon and Islamist organisation Hamas for di Palestinian territories. |
Cameroon President Paul Biya bin talk say im go deal with di attackers after four soldiers and two policemen die for attack wey happen for Manyu division. |
Parliament join body to swear in di Speaker of Parliament, because even Vice President Dr Mahamudu Bawumia still dey medical leave for UK after im fall sick last Friday. |
John Gboyega parents and acting career Di actor parents, Samson and Abigail na pastors wey originally be Nigerians wey move from Nigeria to Birmingham UK. |
Delta Airlines say di A330-200 plane bin dey carry people from Lagos airport go Atlanta for United states before di engine start to do anyhow. |
Police gbab man wey kill im friend over N40 Dem 'detain' politician goats for Ethiopia Oga of di Lagos state Task Force on Environmental and Special Offences Yinka Egbeyemi bin tell BBC say, dem arrest di 121 pipo afta pipo bin raise alarm say, terrorists enta di state. |
Di Lagos State health commissioner Prof Akin Abayomi wey tok inside di video say di risk if dem no come present demsef na say dem fit don catch di coronavirus sef and dem no go know. |
Another thing we de for inside dis tori Southern Cameroon: UN Refugee Agency dey help people wey run enter Nigeria UNHCR say dem go register di 5,000 refugee dem come add say more fit dey inside forests for Cameroon.3rd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For di trial wey go start on Monday 2 October na im US prosecutors dey hope say dem go fit convince court say Mr Jabateh — na im be di same person wey commit all di crime, even though dat time im name na "Jungle Jabbah" for Liberia. |
Im say although di state goment no dey powerless to stop dem, say di order from former state Governor, Babatunde Fashola wey ban tankers to dey waka during di day, no bi law. |
Wia dis foto come from, AFP One member of Johane Masowe Vadzidzi VaJesu, wey be Christian group for Zimbabwe, dey wait for President Emmerson Mnangagwa im inauguration to start for di National Sport Stadium inside Harare on Friday. |
Di oda two women na Elishama Ideh and Remi Sonaiya. |
Abi dem call di aspirants or Candidates to show dem di modalities and wetin dem put inside di strongroom?" |
Im say di organization no get control over any Fulani man say di killing of di innocent people na di handwork of criminals say make federal government and security people go catch di people wey dey do dis bad-bad things make dem face di law. |
Malaria na major health issue, as nearly 90% of pipo for Commonwealth dey live for kontris wey malaria dey. |
World Aids day 2018: 'I don dey live wit HIV for 15 years now' |
Dis group say for stop dis fight, goment get for free political prisoners plus including separatist leaders, support all Anglophone conference. |
Di World Health Organization say dem dey concerned about reports of pipo wey dey do self-medication and dey cause serious harm to dia bodi. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs South Africa: Super Eagles don qualify for Afcon 2019 semi finals Nigeria Super Eagles waya South Africa Bafana Bafana 2-1 to qualify for di 2019 Afcon semi finals.10th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Na UK Migration Advisory Committee go handle am Di report go ready by September 2018 One focus of the study go be di money wey international students dey spend on top school fees Dem go look if quality of education for UK citizens dey affected by international students wey dey di country Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Di rules wey dey allow people enter di UK to study or live don dey change African students dey run back to house Study don show say out of all di international students wey go UK go read book, 95% of dem dey pack their bags go back house after them finish. |
For letter weh Trump send for American congress, e say Cameroon security forces di commit serious abuses. |
Another thing we de for inside dis tori Google pause Huawei from using Android New US restriction bin dey ontop di Chinese tech giant last week sake of cyber-security fears.20th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, @bankywellington Wetin we call dis foto, Musician and actor Banky W wear dis Sheikh attire Wia dis foto come from, @wofaifada Wetin we call dis foto, Online comedian Wofai Fada just be like Arabian princess inside dis outfit. |
Godswil Akpabio NDDC Interim Management Committee wey presidency put don scrap 23.5km road project connecting Bayelsa and Rivers State? |
Na we dey make am hard. |
The woman wey dey for her 20's don dey married to her husband for five years, but na for inside bush she dey poopoo. |
pic.twitter.com/1ddhVBvgHn— Maenow Tabe (@maenowtabetrust) October 29, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Dozens of bodies have been recovered from a landslide in Bafoussam, Cameroon, following heavy rainfall in the area, state television reported Tuesday, October 29. |
Some even accuse di ogbonge producer wey dem disgrace sake of rape. |
Food for waste shop: How one woman dey help feed di poor for Abuja |
De good tin na say Cameroon get de culture and football tradition, talented players, but need coaches and facilities, de sport manager, tok. |
Another thing we de for inside dis tori Gas explosion in Ajao Estate Lagos: Three pipo die for Nigeria city neighbourhood29th July 2020 Public Holiday: Federal goment declare Thursday, Friday public holiday for Sallah 2020 Eid-el-Kabir28th July 2020 Eid el Kabir 2020: See evritin you need to know about dis year Muslim celebration30th July 2020 Buhari 5 years for office: Tins wey Nigeria President don do for youths29th May 2020 2020 Public Holidays: National public holiday wey go happun for Nigeria, Ghana, Cameroon13th January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di US president bin don already retweet three videos wey one British group post. |
E tok say di CVD PLUS na antiviral and immunodulatory agents wey fit helep antibody production against coronavirus related diseases. |
Wetin characterize di protest nah civil disobedience, civil resistance, strike actions, demonstrations and online activism. |
End of Facebook post, 1 Jada say di relationship teach her say pesin no fit find happiness outside and although she and Smith do everything to get away from each oda, dem still find dia way back togeda. |
"If separatists no force pikin for join dem, na army di kill dem" Bamenda pipo for Cameroon still dey inside shock as deh put man e head road Pipo for Northwest region go fit waka go oda areas for celebrate Christmas and New Year Jonathan Levy, international lawyer and coordinator for dis committee, tell dis project still deh inside egg, as deh di start'm with judges and human rights lawyers. |
Di former govnor dress like guy man, wear T-shirt wey dem customize "EFCC I'm Here" wit jeans and face cap march go dia office wit Rivers State govnor Nyesom Wike and Nigeria fomer Minister of Aviation Femi Fani-Kayode. |
"I shock to see women dey buy sex toys wey reach N40,000 ($103). |
Why e hard for Rivers to do election wey no dey get k-leg? |
UCL Final between teams from di same kontri Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di final go happun for Madrid Dis final go be di seventh UEFA Champions League final between clubs from di same kontri, all since 2000. |
Di rapper no gree go into more detail about wetin im beliefs mean, but many fans go social media to criticise di rapper. |
For March 2018, NYSC authorities pursue one Miss Tolulope Ekundayo wey bin dey serve for Sagamu Orientation Camp, Ogun state unto accuse say she no gree wear trouser. |
Since weh de crisis for Anglophone regions start for 2016 weh lawyers and teachers protest, population di live inside fear. |
Two people die immediately di accident happen and di other three die later for hospital. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Meanwhile, di commissioner of police Zuhairu Muazu lead oda top police officers do condolence visit to Johnson family. |
If you let those kids to touch themselves in front of the camera, you’re a pedophile. |
Na im be di first young Cadet to join Swaziland Defence Force at four years. |
But AMCON don come out, deny all dis report. |
One Lorry owner wey don enter Hisbah case before on top beer carrying yan say dis issue fit cause palava because no be every owner dey know wetin im motor dey carry. |
One whitsleblower bin complain about one phone call wey Trump make to Zelensky on July 25 last year. |
Wia dis foto come from, TEDGlobal Wetin we call dis foto, Oshin Agabi talk say biology na technology Koniku Kore na machine wey dey mix di wey brain dey work with technology. |
Ekiti election update: 'I win Fayemi wit 70 percent vote, INEC call anoda result' |
Another thing we de for inside dis tori John Gboyega: Star Wars actor racism claim on George Floyd death, oda major moments wey shake world pipo28th May 2020 Amy Cooper: Franklin Templeton sack white woman wey call police say 'African American' man dey threaten am26th May 2020 George Floyd: 'Black lives matter' deaths wey shake America27th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na one week weh shooting deh inside meme division for Southwest region Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Cameroon: Tension dey Manyu division Cameroon: 'Manyu displaced people need beta help' Government nova make statement just now but US Embassy bi condemn how weh deh kill wan marine officer. |
Na revenge dey di back of di mind of di Eagles afta dem suffer 2-0 defeat for di hand of Bafana Bafana for dia opening AFCON qualifier for Uyo last year. |
For East Africa, di countries there fit see very dry conditions pass normal. |
Na di first television station for Nigeria, Western Nigeria Television (WNTV) helep make Baba Sala popular well-well. |
Skip Twitter post, 2 #TotalAFCON2019 Rankings announced pic.twitter.com/gNWcLt6oMa— CAF (@CAF_Online) April 11, 2019 End of Twitter post, 2 Nigeria, Cameroon, Egypt, Senegal, Tunisia and Morocco na dem be di top ranked teams for Pot 1. |
Afta some debate, Chris Anu Interim goment communication secretary say parents dem fit send dia pikin dem for school but say deh no di guarantee dia safety. |
Masari also tok say rape go carry sentence of life imprisonment. |
Na for Johannesburg for South Africa dem dey launch dis year award. |
Some pipo dey also defend di musician say she no talk say she hate gay pipo and say make pipo no attach her ontop di matter. |
And market pipo no fit open shop as di Nigeria Union of Local Government Employees (NULGE) go run with NLC for di strike and dem dey part of pipo wey dey organise market for goment. |
Di pipo tok say make Governorship candidates from di ruling Peoples Democratic Party, PDP; All Progressive Congress, APC; Abundant Nigeria Renewal Party, ANRP; Young Democratic Party, YDP; Peoples Progressive Party, PPP and Young Progressives Party, YPP show for di debate. |
Wia dis foto come from, Getty Images Peter Obi Dis na di name wey full pipo mouth. |
Wetin we call dis foto, Dahiru Dila Monday na United Nations World Humanitarian Day and di day dey celebrate pipo like Dahiru, wey dey offer help to pipo wey war displace or disease dey worry dem. |
Inspector General Deputy Inspector-General of Police Assistant Inspector-General of Police Commissioner of Police Deputy Commissioner of Police Assistant Commissioner of Police Chief Superintendent of Police Superintendent of Police Deputy Superintendent of Police Assistant Superintendent of Police Inspector of Police Sergeant Major Sergeant Corporal Lance Corporal Constable Another thing we de for inside dis tori Nigeria Police recruitment 2020: NPF on how many recruits dem wan employ from www.policerecruitment.gov.ng - See wetin go determine your employment if you don submit your form15th July 2020 Nigeria police recruitment 2020: How to apply and fill the form for di force employment exercise ontop dia portal13th July 2020 How to apply for N-Power 2020 registration and requirements for N-Power wey be Nigeria goment recruitment web portal to empower young pipo28th June 2020 N-Power application: Why some Batch A and B beneficiaries dey vex with di programme1st July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her. |
Dem no support media player for your device Nigeria election 2019 : Why dis Nigerian youths no dey vote anybodi for di 2019 elections? |
5G Network & Coronavirus tips: See wetin you suppose sabi Daniel Semeniworima & Olubunmi Okunnu BBC Pidgin, Lagos 4 April 2020 New Informate 5 April 2020 Wia dis foto come from, Getty Images 5G network - wey be di big brother to 4G - fit get hand for di Covid-19 palava wey dey worry almost every kontri for di world now? |
Another thing we de for inside dis tori Akwa Ibom: Why burn-fire, smoke, gbege greet Assembly emergency sitting19th November 2018 Fire burn INEC office for Rivers state #BBCNigeria201928th January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?11 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
"E bin dey psychologically catastrophic, e turn [tins] upside down," na so im tok. |
President Mohamed go also travel to Djibouti and Ethiopia to ask for military help from di leaders of dis countries dem. |
Dem appoint her as di Director for Grassroots Mobilizer for President Buhari re-election for 2019. |
Another thing we de for inside dis tori Adams Oshiomhole: Victor Giadom say Appeal Court judgement no favour Abiola Ajimobi as APC Acting national chairman afta Oshiomhole suspension17th June 2020 Victor Giadom: President Buhari snub Tinubu group to support Chief Victor Giadom as di 'authentic' Acting National Chairman of All Progressives Congress as Ajimobi NWC kick ahead of APC NEC meeting25th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda Bamenda wakeup small-small afta Tuesday shooting One passenger weh e bi dey inside one of de bus weh tori how de tin, happen. |
"E di check say na for make dem komot for outside make deh continue kill dem. |
Di vote go close on 2 December by 9pm. |
World Bank suppose make sure mago-mago no dey for di programme. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.