text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori COZA: 'I never rape anybody for my life' - Pastor Fatoyinbo28th June 2019 COZA: Pipo dey warm up to protest for Abuja and Lagos29th June 2019 Dem rape me and marry me out three times to Boko Haram members - victim28th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na wetin di party tok-tok person Lanre Issa -Onilu tell tori pipo be dat. |
One of di local community leaders talk say di UK citizens bin dey work for di Burutu area of Delta state wey dey for Southern Nigeria. |
Dem don jail woman wey shoot and kill her bobo for YouTube video |
For one of di days for court, Metuh bin say di N400 million dem dey accuse am say e collect na something wey e was spend ontop di special national assignment wey former President Goodluck Jonathan send am. |
Di artwork, wey dem dey call 'Tutu', na painting of Ile-Ife Yoruba royal princess, Adetutu Ademiluyi wey don miss for over 50 years. |
Dem tok dis one inside statement wey dia tok tok pesin for Lagos, Bala Elkana release. |
I no know say na dat day e go die." |
Im good start na just continuation of how well im do for Italy, where Salah wey no too get big body, na important person for Roma, wey finish for dia best position in seven years. |
Di single also go platinum and sell over one million copies. |
Rurik own different from Salah situation sha - im own happen wit im knowledge, dem put im name for di list to take encourage voters to support di party. |
"I take di job and den dem come send me di scripts and I dey read dem, and I be like, 'Oh, see wetin join,'" she tell di podcast. |
When call di Niger Delta Presidential Amnesty office on top dis matter, dem talk say dem dey aware of dis new threat but say dem go come out with reaction later. |
''Everybodi wan laugh, pipo no wan go cinema go see how dem kill 'Azikiwe' - Nigeria first president. |
Eight women don accuse Morgan Freeman of sexual harassment #MeToo: Dem don charge Harvey Weinstein wit rape Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Pope Francis don invite Roman Catholics, all Christians and members of other religions sef to use 23 February as day of prayer, fasting and things wey go bring peace. |
Na during nationwide police operation to recover moni goment officials don tiff, dem discover $470.5 million wey pipo for NNPC Liquefied Natural Gas branch bin keep inside commercial banks instead of di Treasury Single Account (TSA). |
If you no sure weda tori na true, fact-checking website Africa Check na good place to start. |
So e dey really important to avoid contact wit partner wey you no dey live wit. |
Health officials say de COVID-19 patient after treatment dey test negative now. |
Wetin be dis tok say Buhari threaten Nigeria Vice President Osinbajo |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: No life assurance, rescue workers dey provoke11th June 2018 'Boko Haram don destroy our village' - Southern Borno Christians28th April 2018 Video, 'Boko Haram don destroy our village' - Southern Borno Christians28th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Put age wey no pass 115 Enter your country Search for countries Show me di life expectancy age for: Women Men Di two Show di results Sorry, try am again! |
https://t.co/n5BittMDD6— Festus Keyamo, SAN (@fkeyamo) October 24, 2019 End of Twitter post, 2 "Our family dey heart broken" Di elder sister of Jemima, Ochanya Anselm say di entire family still dey in shock about wetin happun. |
And for di youth I go investigate who send dem dia letter to," im tok. |
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, More then 500 policemen join for di operation Police Commissioner for di state, Imohimi Edgal, tell tori people say dem begin mobilize when dem get information say di area boys dey use bullion van carry drugs enter di place. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Di fire happen four days after opposition lawmakers from the Social Democratic Front shun sitting because of di Anglophone palava inside di country. |
"To work wit partners and to respond quick and get beta plan for ground dey very important to contain di disease." |
', 2,0425th April 2019 Brunei gay sex: Homos, supes go die by stoning - Goment new law3rd April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Wia dis foto come from, Getty Images For Nigeria only 5% of pipo get health insurance. |
She be member of di ruling party Mpongwe people Raponda get degree for Economics from di Gabonese Institute of Economy and Finance. |
Northern Region Minister Salifu Saeed describe di incident as shameful. |
Afta MUTE and Sylv Po come into di issue, dem come uncover one epidemic and information about di fate of thousands of street children come dey open for public. |
How African leaders like to answer big big titles Lagos State govnor say im want title of Mr Govnor as new title but wa ask why African leaders like big titles before and after dia names?7th November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Over 500 students shun dey write dema exams wey dem start dey attack de WAEC invigilators wey prevent de students from cheating during de exams. |
1 for fourth time21st August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
A group of Nigerian investors are taking it over to build a world-class Nigerian retail brand. |
Mr Dowd write email give tori pipo say "I love di president and I dey wish am well." |
Di Police PRO talk say 'na seven suspect we don arrest. |
Almost di same tin bin happun for match between Germany and Italy, for Czechoslovakia vs Spain, di goalkeeper become unconscious afta dem kick am for head plus many players seriously injure for di game between Argentina and Bulgaria. |
For 2013, im be di first Cameroonian Anglophone to serve as Member of Parliament for Douala, di coastal ( Douala headquarter of littoral region) of Cameroon. |
Another thing we de for inside dis tori 1:28 Video, Nigeria: "I teach myself Fashion Illustration"- Okhai Akhigbe, 1,289th January 2018 2:20 Video, Edwin Okolo: Di designer wey dey knit clothes machine no fit do, 2,2026th July 2019 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020. |
Olamide go soon drop another album Wetin people dey talk on top Olamide concert? |
Dem been dey try hide dia relationship and e take one year before dem decide say dem go tell people. |
EFCC: Court don order Mompha to remain for prison 25 November 2019 Wia dis foto come from, Efcc Federal High Court for Lagos don order Ismaila Mustapha, also known as Mompha wey dey face accuse of internet fraud to remain for prison custody. |
"Most of dis girls na dia family send dem go IDP camps and dis na why di Nigerian goment and di international community gatz do everitin possible to give dis women dem and dia pikin, beta life. |
Air conditioning and coronavirus plus wetin WHO tok and why e dey important 16 July 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tuberculosis na example of airborne diseases wey many pipo sabi well-well Until recently, di World Health Organization (WHO) don consider say contact wit surfaces wey dey infected wit coronavirus na di only way to catch di disease, since na wetin dia research show be dis. |
Di media officer for di team, Idris Rilwanu Malikawa Garu, tell tori people say di accident happen for Sunday night around Independent Way for inside di Bompai area of di state capital, Kano. |
Dis na dat time wey dem been wan do rerun legislative elections. |
Skip Twitter post, 1 #EndSARSRally Warri Rally on #EndSARS Thumps up guys, let this Continue. |
E further yarn give say goment don invest plenti to repair airports for di kontri and di 1000 naira charges no longer dey enough. |
Sanctions must dey and somebodi must pay di price", Lawan tok. |
Nigeria Police charge Senator Dino Melaye ontop illegal gun im carry |
Vice President Dr Mahamadu Bawumia make this revelation Monday for di 2018 Annual Health Summit event for Accra, which discuss how countries fit achieve Universal Health Coverage plus Innovative Approach. |
"Di German player Ozil bin post some kain tins about China for inside statement for social media," Why Ozil no wan play for Germany again 'I get two hearts, one German and one Turkish' - Ozil Na Arsenal fans happy pass say Unai Emery chop sack "Di speech pepper Chinese fans for body well-well and e go against sports spirit of love and peace. |
Fear, debt and death - Cameroon tomato farmers tok how border wey goment lock di cause dem 'heartaches' WAEC 2020 exam for Nigeria don cancel - Dis na wetin we know Separatists kidnap teacher for Bamenda De latest Polycarp Wirayen, teacher for Government Bilingual High School. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, One traditional Congolese dance group perform for stage during di Amani Festival for February. |
Di party say dem no go bow to military threats, and dem "believe say politics dey always better over di gun." |
No be today tori don dey spread for social media say di 37 year old extradited Nigerian Instagram celeb don hire one ogbonge Chicago lawyer wey sabi criminal matter wella. |
Another thing we de for inside dis tori Gaelle Enganamouit don start Cameroon first football academy for train woman4th January 2019 China - Africa summit: Why Africa dey rush China3rd September 2018 Train don get accident for Lagos10th January 2019 Itakpe-Warri passenger train don begin run free of charge for 4 weeks26th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Coronavirus tips: Hot weather fit kpai Covid-19? |
Fifa bin give another six moon for Normalisation Committee weh e di run Cameroon football and na only three moon remain make dia second taim finish. |
Wetin we call dis foto, Security for FCT as lockdown relaxation begin may 4 But like Lagos, social distancing sef bi problem. |
"I want tell everibodi say i dey fine," dis na wetin im post for instagram, with picture of him and one health worker. |
Di koko of di visit na to improve economic relationship, and to discuss democracy and government with African leaders. |
Na wetin my mama dey call me. |
Enta for BBC Pidgin Essay competition 6 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images If you be student for tertiary institution for Africa wey dey 18 years and above and you fit write for Pidgin wella, di perfect competition for you don land. |
But wen you do bad and she dey correct you, she ova expand di mata, na di fear wey dey her bodi on top wetin you do and wetin fit happun to you she dey show. |
"Security men stay along di barricade to ensure pipo follow di right route," he tok. |
Another thing we de for inside dis tori Matthew Seiyefa: Three hot cases wey new DSS oga suppose torchlight11th August 2018 Lawal Daura: Seiyefa go replace di former DSS oga wey Osinbajo sack8th August 2018 Lawal Daura: Who be Matthew Seiyefa di new oga of Nigeria secret police - DSS?8th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Wia dis foto come from, Priestly Ejiga Wetin we call dis foto, Priestly Ejiga business suffer sake of di coronavirus palava How employers dey cope? |
Apart from di pain, working women also dey complain say dem fit wound if dem fall down sake of say dem wear high heel. |
While Sean Diddy Combs call am "di album of di year". |
Skip Instagram post, 1 Good morning everyone, I want to use this medium to express my dissatisfaction with the way muslims are treated in this my profession called 'LAW'. |
Ghana don organize 8,700 CCTV for Police Station |
Goment promise say deh pipo weh deh arrest go remain for cell till deh try dem. |
Im receive Golden Boot for di 2017 Confederations Cup from Diego Maradona. |
Finance minister Philip Mpango announce say di new measure go take effect from di beginning of next month. |
"Right now with de coronavirus Ghana no go buy goods from China, so dis go save plenty money for de economy inside which go make de cedi appreciate." |
Her death still dey shock members of di community- her friend Charity Williams describe her as hardworking woman. |
Sharapova: 'I make Serena Williams cry' |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Army go comot Abia State from Friday Governor for di south-east state for Nigeria don say dem go begin remove di military forces small-small from 15 September13th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di NCDC oga talk am after tori begin spread say wetin increase di number of people wey dey die anyhow for Nigeria na because to treat Lassa fever cost well-well. |
Di mata wey dey shele for Jamestown, Accra, Ghana dey pull plenti pipo from all over di world to follow as di mata dey go. |
Police tok-tok pesin say no be arrest, say oga Gawuma just dey wit dem. |
Seven million people from Yemen na im dem consider as say food no dey sure for. |
Some pipo tok say na because of di summer heat dem name di month dis way. |
AFCON 2019 dey start on Friday but Indomitable Lions of Cameroon delay journey to Egypt |
Cameroon beat Guinea to win Africa U-17 Nations Cup Gambia petition Caf say Togo dey use Nigerian play AFCON qualifier But Confederation of African Football say Guinea use two payers wey dey ineligible and dem don reveal say Senegal go replace guinea for Brazil. |
Mr Osuocha say "fuel dey if you fit buy am for di price." |
By di time di video reach social media, e spread like wild fire and e vex Nigerians well well. |
Olamide don talk say 'Science Student' get message wey dey teach pickins make dem ''Say No To Drugs''. |
Minister of di FCT, Mohammed Bello naim lead di community wey go greet Buhari, Bello also praise di president say e don do well so far say residents of di territory dey proud of am. |
Meet di women wey make Buhari list Buhari, Akpabio, Fashola and oda ministers wey collect 'big' position Among dis 43 ministers wey take dia oath of office, seven of dem na women. |
Na so e hold dis one for hand, carry enter university, where im bin wan study Pharmacy but later change to Philosophy after four years because of im passion for change. |
PDP say Buhari no get right to make corruption hard Bukola Saraki wan pursue Buhari comot as Nigeria President for 2019 Members of di group wey call demself Nigeria Consolidation Ambassador Network meet di National Chairman of di ruling All Progressives Congress, Adams Oshiomhole, for di party national secretariat, for Abuja to buy di form. |
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you38 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Dis na as President Nana Akufo-Addo don waka enter Ethiopia for di African Union meeting. |
In fact, she don go underground. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.