text
stringlengths
21
14k
Di Araba of Osogbo, Yemi Elebuibon wey be traditionalist say Jolaosho desecrete di grove wey be sacred place and na di traditional worshippers for di grove go plan how dem go take deal with am.
Tori be say di police shoot kill one suspect and arrest four odas inside di First Bank Plc branch for Mpape.
Secondus and oda PDP leaders carry I-no-go-gree go INEC Headquarters Killings, kidnappings dey shake Shinkafi Di Commander explain say before di attack, dem get intelligence say some men wey wear partly army uniform bin dey move wit arms for around Agagbe forest, say dem bin enta di area to go rustle cow and kill some of di cows.
(@OAyomidele) July 10, 2019 End of Twitter post, 7 Nigeria go meet di winner between Algeria and Ivory Coast for di semi finals.
Inflation kontinu to dey low until dey end of 2018, but then e come go up for di first half of 2019, so tey e reach 176% for June.
How prisoners deh di become entrepreneurs for Cameroon 'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident Pipo don di run from de area and no man know weti di happen, as we di tok so we know know how to send pikin dem from school.
Abuja community wia pikin dem dey die sake of no beta hospital
#BlackIsKing pic.twitter.com/MygL2JUZ2a— francis (@heyfranciz) July 31, 2020 End of Twitter post, 6 Popular Nigerian dancer and video vixen, Kodak wey die from electric shock feature for one of di videos before she die.
Obama portrait: See how Nigerian-American artist do di official painting 13 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Former US president Barack Obama and im wife Michelle don show for di official launching of dia official painting.
From di different medical test dem wey im bin do, result show say im na 70% man and 30% woman.
Student and dem commitment Wia dis foto come from, Instagram/Amapsalmist Wetin we call dis foto, Michael na award winning filmmaker Michael Akinrogunde tink say na through di students with dem commitment to dey beta, na so di school profile dey grow.
Waec literature expo: West African Examinations Council expose how Literature in English 2020 expo, oda exam paper questions and answers dey leak across Nigeria
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Saraki ontop im social media account say im and Omisore gree to work togeda because di two of dem want di same tin.
Also, to reduce suffering wey fit follow di stay for house palava, di goment say dem go give pipo food but pipo for Abule Ado say dem never see any food.
Dis na sake of say medicine no dey too dey and dem no dey pay staff on time.
Wen Scott bin get admission to go law school, di tin wey worri am pass na how im wan take pay di school fees.
New Ebola outbreak for central Africa dey make pipo fear
"I no dey aware say police stop any protest regarding dis Ganduje, video but I go investigate and get back to you."
Survivor - Port Harcourt building collapse: ‘I still dey get nightmare of wen I trap inside’ - Survivor Karina Igonikon , Port Harcourt 28 November 2019 E don reach one year wey seven storey building collapse for Woji road for Port Harcourt and pipo wey dem rescue alive say dem still never recover.
Tori wey dey comot from senior officials inside Finance ministry be say many Nigerians start to dey call di phone line of VAIDS after UK government introduce new law last wey mean say foreigners wey get house for dia country must declare say na dem get am or dem go lose di house.
For June 2018, about nine pipo die and 54 motor burn for anoda similar tanker explosion wey happen for Lagos-Ibadan express way.
Codeine syrup abuse dey make fear catch me - Aisha Buhari Sweet sweet codeine: BBC don show say di problem plenti - Saraki 'I feel cool wen I take am' When I bin dey for NYSC camp, my crew dey on top di codeine diet constant because na how to show say you be di baddest boy.
Another thing we de for inside dis tori Video, Meet 9-yr-old boxer wey wan be like Anthony Joshua16th January 2018 Commonwealth Games: Meet di black Africa man wey first win gold medal5th April 2018 Na cricket dey feed me - Nigeria national player5th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Outsiders coming to beg you to build peace in your own home is shameful on all of us... pic.twitter.com/xlYemvsPti— Ikenda Clinton Elechi (@realsirice) April 11, 2019 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori 'Abortion be like wia pesin hire hitman to kill' - Pope Francis10th October 2018 0:52 Video, Pope Francis kiss South Sudan rival leaders for leg, Duration 0,5212th April 2019 Pope Francis don beg say make pipo forgive di Church26th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Tori be say more palava fit come, because di US don dey gather other countries to cut up to $600-million from di UN peacekeeping budget dis year.
"I hear di sound of di machine gun," Im tok, "and for dat very moment I bin want move go hide, e bin dey as if dem nail me to chair.
Another thing we de for inside dis tori Boris Johnson win first vote to be Tory leader13th June 2019 UK Brexit palava: Boris Johnson don resign9th July 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers54 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Di company na im get Tinder - one dating app wey dey gada dia profile information from Facebook.
‘We go do independent DNA test, but release de Nigerian suspect give we’ Protesters want police wey call serial killer victims 'prostitutes' to tok sorry Police don tell di BBC say dem still dey find oda deadi bodi.
She add say she go also miss di competition as di task na fun.
E add say, pipo wey no see barracks collect go even collect accommodation fees.
Listed among di New York Times "15 remarkable books by women that are shaping di way we read and write fiction in di 21st century", for Americanah, 2018 69.
ANCESTRAL RECALL Christian Scott aTunde Adjuah STAR PEOPLE NATION Theo Croker BEAT MUSIC!
One of di materials wey dem show for di tweet resemble agbada cloth wey be one kind big cloth wey pipo dey wear for Nigeria.
I join the world in mourning his loss.
For September last year, other doctors wey no be part of di NARD fill in di gap so dat people no go too suffer wen resident doctors stop work ontop welfare, salary , pension mata plus oda issues.
But tori be say e break di Academy rule for international productions, wey say foreign contenders for di Oscars must get "mainly non-English tok-tok".
Another thing we de for inside dis tori Japan: Dem don find dead bodi parts inside person house31st October 2017 Japan police don catch 74-years-old 'ninja' thief26th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di countries wey dey follow Nigeria na Haiti, Lebanon and Malawi.
But e be like say Rivers State Govnor, Nyesom Ezenwo Wike, go wear di same trouser wit EFCC as dem wan chook eye inside di mata and begin investigate everi-everi.
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Select your best ever African 11 players for World Cup9th June 2018 Video, 2018 FIFA World Cup Russia: Nigerians no wan draw di big boys1st December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
I in no way meant to draw an unjust conclusion My deepest condolences to his entire family and friends.
End of Facebook post, 1 Skip Twitter post, 1 So, Robbie Williams did the opening World Cup ceremony, and Will Smith did the closing one.
African players value for transfer market don change well-well so make we go torchlite di six Africans wey cost well-well.
ayelsa news on supreme court verdict today: Now wey David Lyon don waka, see wetin go happun for di State 13 February 2020 Wia dis foto come from, Others Wetin we call dis foto, David Lyon na candidate of di All Progressives Congress wey be di ruling party for Nigeria while Duoye Diri na di candidate of di main opposition Peoples Democratic Party.
Defence Minister Awad Ibn Auf announce im decision ontop state TV, wia im name Lt-Gen Abdel Fattah Abdelrahman Burhan as di pesin wey go replace am.
Another thing we de for inside dis tori Africa Cup of Nations: Caf say 'Cameroon don gree to host 2021' edition22nd December 2018 Anglophone Crisis: Some of de 289 prisoners President Biya pardon sing “We don free oohh” as deh lef military court15th December 2018 Miss Africa 2018: Miss Congo hair catch fire plus oda tins wey happun for dis year event28th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
President Trump describe am as "time-to-know-you situation" and say: "E go be process."
Skip Twitter post, 1 I had to wait subscribe for night plan to download this banger Nwa Baby by @iam_Davido.
But get as different people dey talk am.
Mr Buhari say im government dey put eye for security mata well-well Skip Twitter post, 1 Following the successful capture of Sambisa Forest, we have entered a new phase in our battle against our common enemy, Boko Haram.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) December 31, 2016 End of Twitter post, 1 Na for 2017 new year speech im talk dis one and people happy because of di Boko Haram palava and di Chibok girls wey dem kidnap.
Obama add say Chadwick dey 'Blessed' and 'gifted.'
Another thing we de for inside dis tori Man United vs Chelsea: Red Devils hammer Blues 4-0 for Lampard first Premier League match11th August 2019 Frank Lampard: Chelsea don confam di former midfielder as manager4th July 2019 Sarri don leave Chelsea for Juventus16th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Dis na wetin we know12th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
2017 CAF Awards: People bore chakaa for Ghana
Federal goment also refer pipo to FIRS website if dem want more informate about am.
Di army talk-talk person for Benue State, Olabisi Olalekan Ayeni say di dem dey for Gboko to bring peace and not to burn people house, as rumour bin carry am.
Wetin we call dis foto, Many dance groups come di festival Another thing we de for inside dis tori Video, "We don dey build our culture back" - O.C.
Run-off election : Na election wey dey happen afta no winner dey from di first voting for di position of President or Govnor.
Vice Chancellor of di University, Chinedum Nwajiuba say everybody wey government don name University after, Ekwueme na di most educated of dem all.
Airports wey get electronic check ,dey tell passengers to use am more to avoid contact.
If you put am for TV or radio or social media sef, e fit bring more pipo mouth enta di mata even international bodies dem.
Dis one means say di couple go wear dear-dear dress, di receptions go cost plenti moni, and overseas wedding photo shoots.
Wia dis foto come from, Max Pixel Wetin we call dis foto, Plenti pipo dey prefer fast food pass normal food Fast food European Code Against Cancer yan say e good make pipo stop to dey eat food wey get too much calories, plenti animal fat and plenti sugar, even too much snacks no good and fatty fish.
US travel ban: Why Trump ban Nigeria and five oda kontries 1 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria goment don chook mouth for dis travel ban wey America sama di kontri Di goment say, dis ban na only on top immigration visa o, say e no go affect pipo wey dey go America for official mata, business, tourism and even pipo wey wan go school for dia.
Man snapped on Joyner.— XX (@99KishBillyock) May 15, 2020 End of Twitter post, 5 Di last time pipo hear from di "Fresh Prince" na di song im comot with afta e cover im pikin Jada Smith song, "Icon" for 2018.
"And as I say we go protect all of our service members from punishment or anything like that," Mr Esper added.
Na di talk-talk person for di region, Chief Inspector Kingsley Augustine Oppong, talk dis one as im dey talk give tori people.
"Ah feel say need for pre-condition no dey, e for fain make deh shiddon for table", Agbor Balla add.
Before-before one black feminist Tarana Burke for America start di talk make other black women talk dia tori.
Skip Twitter post, 2 The only reason Governor Ambode will just agree like this is if he has been offered something better.
Michael Essien African team of di decade By Rahman Osman Football Writer 1 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ghana cap Michael Essien wey spend nine years playing for Chelsea, 58 times As 2019 don end, Former Chelsea and Ghana star Michael Essien don choose im best 11 African players from 2010 to 2019.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Thousands of African migrants run comot dia house to go stay for police station, some go sport field One local tori report say at least three pipo die and one Somali shop attendant dey critical condition.
Water and piss di mix for ground, way no dey for put foot and some taim, even water for flush no dey".
Rats chop millions of money inside ATM Hotel for dog for Germany E don tey wey dog meat be part of di food wey South Korean pipo dey chop, about one million dog na im dem dey chop every year.
Kenya pothole: Velocity patching technology dey fix road
May God comfort your family and loved ones.
She bin only wear her night gown wen dem pick her.
Meanwhile pipo don dey react to di death of di All Progressive Party chieftain.
Di group include, Muhammad Ali, Lennox Lewis, Evander Holyfield, Mike Tyson and Floyd Patterson.
Dis be Kwesi Arthur en reaction afta he receive di news of en nomination.
For 2002 wen Nigeria suppose hold Miss World modelling, muslim for north begin dey riot after one local newspaper bin report say prophet Muhammad go like take wife inside di models if im dey alive.
Na Mr Zuma be di vice president dat time and im come later become president.
BBC tori person, Martin Patience, say the mass burials go happen today for four cemeteries, because all the mortuaries for Freetown no get space again.
Tori be say Senate Minority Leader Enyinnaya Abaribe on Wednesday ask President Muhammadu Buhari goment to resign sake of say di goment no gree tackle insecurity mata wey dey grow for di kontri.
For inside tweet for di goment official twitter account, dem ask Lagos residents dis question: "based on di level of compliance on di guidelines wey dey ground to reduce di spread of Covid-19 for Lagos State, make goment impose anoda lockdown or not?".
Ghana don organize 8,700 CCTV for Police Station 19 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Many questions don land as Ghana don organize 8,700 CCTVs for dem police station.
But Tedeke say African leaders go only win di war against corruption if dem fight imperialism.
'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident Cameroon: Governor don stop waka-about for Northwest region But anoda pesin, Nestor Ndze say e komot for drink kam back for night, and e say some pipo bin really wan see how Abakwa be laik for night afta seven moons.
Dis judgement and di 2019 Anti-Piracy Act also don make am easy to prosecute pirates for di kontri.
Di Unicef report also talk say make government provide two year free pre primary education for pikin and make dem increase mama maternity leave to six months so dat dem go fit do exclusive breastfeeding for di pikin.
Di number of Women prisoners around di world don increase by more than half since year 2000, according to di new report.
Buhari tell ministers-designate to 'brace up' for di challenge
Mele Kyari: Who be Nigeria new NNPC oga?
"Members of di team wey dem suspect say dem get hand for di shooting don dey under arrest and now dem dey police custody dey do interrogation."
"My mama sickness dey serious and dis dey worry me well-well.
Buhari add say mass metering program dey go on for di kontri.
Wetin dey inside di N64million Nigeria goment website?
Another thing we de for inside dis tori Nigeria flood 2018: Na di same flood water we dey use cook - Flood victims22nd September 2018 Nigeria flood 2018: Wetin you suppose sabi as goment don declare national disaster for Kogi, Delta, Anambra and Niger states18th September 2018 Heavy rain on Monday fit make mata worse for Nigerians wey flood affect17th September 2018 Nigeria floods: Di mata fit cause food scarcity and more pipo fit die3rd October 2018 Nigeria flooding 2018: Flood don chase almost 2 million comot for house - NEMA11th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Lilo say her biggest achievement na starting her own brand.