text stringlengths 21 14k |
|---|
Nigeria: 700,000 youth go conduct 2019 elections |
Ramaphosa, wey imsef visit Buhari for Abuja for 2018, send invitation letter give President Buhari, so as for de to dscuss mata on "peace, security and socio-economic development for di continent." |
Niger Delta Avengers don threaten fresh attack to burst Nigeria oil pipeline |
So I go like make INEC make sure say better security dey wey go go with di materials. |
Dem bin rush her go hospital wey be 461 NAF Hospital Kaduna for treatment. |
Na Michael Wilson and Barbara Broccoli wan produce the film. |
"By NEMA Act we no fit just jump enta any state without di state presence. |
Man U next match na away to Crystal Palace on Thursday for Premier league. |
On Saturday December 8, tok tok pesin, and director of media plus publicity of presidential campaign council for opposition parti PDP, Kola Ologbondiyan, do announcement say one of di kontri corruption police don freeze all di bank accounts of Vice President candidate Peter Obi. |
Presidential Election Tribunal don begin sitting for Atiku petition against Buhari |
Aliyu also say di first lady dey very mindful of Covid 19 and di guidelines wey doctors and scientists give and she make sure say for all di events wey hold for her side pipo maintain those guidelines. |
Later, im decide to retire wit di title of "supreme guide of patriotism." |
Another thing we de for inside dis tori Alagba: Seven tins you suppose know about di '344 year old' tortoise wey die for Ogbomosho4th October 2019 2:38 Video, Homeless inside Lagos: Di pipo wey dey sleep for under bridge, Duration 2,3821st December 2018 Nigeria flood 2018: We don turn homeless - Victims21st September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Video, Di Gambia revolution: Wetin change?17th July 2019 Gambia: Government don ban death penalty19th February 2018 Beauty queen wey Gambia ex-President Jammeh 'rape'26th June 2019 'Women wey dey use dangerous 'skin-lightening products' dey risk dia health'7th July 2019 Dem rape me and marry me out three times to Boko Haram members - victim28th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Skip Twitter post, 1 One of our pledges to Nigerians is that we will ensure the safety and security of lives everywhere in the country.We will keep this promise. |
As dis one dey happun too, plenti groups don begin stand behind di candidates dem, endorse dem as dia choice for di election. |
'My people, I dey come, I wan reach London small' Skip Twitter post, 6 Tonight I leave for London, to see my doctors. |
Shebi I fit tok "no" any time and nothing go happun? |
Di one wey dey serious na about coronavirus, trade gbege and Honk Kong new law. |
She bin announce earlier dis month say di two of dem dey separate, say "love don finish for dia side." |
hina ambassador - "AU spy mago-mago talk no make sense" - China ambassador 29 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Chinese government donate dis building to African Union to take use as dia headquarters China ambassador to di African Union on Monday say report by French newspaper Le Monde wey claim say Beijing don dey spy on di organisation "no make sense". |
Operation Restore Sanity na to deal wit drivers wey dey drive against di flow of traffic, drive for BRT lane or one way while Operation Velvet get to do wit di checking for drivers particulars and vehicle licence plus tins wey suppose dey pesin motor. |
"Sabi pipo go measure damage for farm wit satellite, calculate weti for give farmers for simple and standard way", Thierry Kepeden, for insurance tok. |
As oga Buhari don gree make workers for di kontri collect N30,000 as minimum salary, di next step na to make am law and na only di National Assembly get power to dat wan. |
Mallorca na club weh e put Samuel Eto'o Fils for lime light for 2000 and 2004 wen e play 165 games score 70 goals. |
"We wan system weh e go fit make de criminals for pay compensation to de victims even if deh go prison", Nsono tok. |
Even though NCDC now do anounce say dem go add one centre join for Abakaliki, di capital city of Ebonyi State - and dis go make am di first centre for di eastern region. |
Di place fit contain schools, human and animal clinics, markets, jolly-jolly centres wey fit give herdsmen enough comfort to take care of dia animals and do dia business without palava." |
Normally, dem dey first test dis kain vaccines ontop rat and oda animals and na only afta dem see say e dey safe before dem use am for human beings. |
Reno Omokri, wey be di former spokesman for former President Goodluck Jonathan, don talk say Jonathan for don sack staff wey disobey im order. |
Upon all dis, Ms Yeko don be celebrity inside Sebei - and wen I ask her if she dey concern say girls and women wey follow her example dey put dia lives for danger, she say she no believe FGM dey harmful. |
And I dey sure say na wetin di Federal goment dey try to do and we support dat. |
For this assault, he should be charged.— Gemini (@AkinFasuyi) March 9, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Is Segun Adewale arrested or still walking free after been caught on camera assaulting a female reporter ? |
'1st April 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
She say im tell her say ''I dey on top di edge of mountain and no where dey to go''. |
And no be everytime e dey work. |
Some states for Nigeria allow make Muslims go Eid praying ground go pray. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 3 things wey people no expect fit block road9th January 2018 Nigeria: Lagos traffic jam dey tough for di first working week8th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Deontay Wilder don agree to fight Anthony Joshua for UK 12 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wilder neva lose one fight out of 40, 39 na knockouts World heavyweight champion Deontay Wilder claim say im don gree to fight Anthony Joshua for UK. |
Ghanaians 'question' govment promise to build 88 hospitals in one year |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Union bank give EFCC mouth back say dem too quick rush judge and conclude di mata, say di men no do anytin wrong. |
Wia dis foto come from, Christopher Polk Wetin we call dis foto, Beyonce and her husband na di power couple for music all over di world. |
Another thing we de for inside dis tori Police arrest five pipo for Hausa, Yoruba traders fight for Lagos18th August 2019 Insecurity in Nigeria: Kontri pipo send SOS to President Buhari22nd July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
BBC Pidgin still dey try reach HMOs make dem tok dia own for dis oga Yusuf accuse. |
Plateau Killings: President Buhari enta Jos but no visit communities herdsmen attack |
Mr Okpata say yes, e dey tay but e no mind. |
https://t.co/Ie052bUXF4— Samira Sawlani (@samirasawlani) November 5, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 They colonized our countries, forced us to learn their language, and now we’re getting penalized for using the same language. |
Im tok say Nigerian fans dey wonderful. |
Skip Twitter post, 1 First Nigerian to cross the Finish Line. |
Earlier dis week Buhari administration bin announce say between October and December 2020, every of di 774 local goment areas for di kontri go get 1000 jobs each, to bring di total to 774,000. |
Dem give am posthumous nomination for two All Africa Music Awards. |
Herdsmen: Ekiti Stte don do oath swearing 21 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Herdsmen for Ekiti State, Nigeria don do traditional oath to swear say dem no go do kill-kill for di State and di South West region at all-at all. |
Wia dis foto come from, Femi Adeshina/Facebook Wetin we call dis foto, Family and friends wey come pay dia last respect to the late Chief of Staff to Nigeria President, Abba Kyari 'We dey carry out safe burial' BBC Pidgin ask di NCDC oga for interview on how dem dey bury pesin wey die from covid-19. |
Seedorf say players weh deh di go fain na moni for China go bi e second choice as e go first consider players for big championships. |
Wia dis foto come from, KENESHA ANTOINE ON FACEBOOK Wetin we call dis foto, Kenesha Antoine and Steven Weber for holiday wen the accident happen Di Manta Resort CEO, Matthew Saus wey follow BBC tok Mr Weber death dey very tragic and e shake everybody for di resort. |
Iyke Okechukwu and Florence Uwueke Dis couple be di first to say "I do" for TV series Tinsel. |
He later come back before di debate end. |
R.I.P— OLADIMEJI (@DeeMJay16) July 15, 2020 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Goodnight first female combat Helicopter Pilot,Tolulope Arotile.A great loss to our country.May her soul Rest in peace #RestInPeace pic.twitter.com/JXHOMhVpb5— Vanessa Omo-Osagie (@VanessaOsagie) July 15, 2020 End of Twitter post, 8 Tolulope death: How e happun One of her very close friend wey follow BBC tok say na very minor accident kill her. |
Na on 3 September na im North Korea do one big nuclear test sotay e vex plenty world leaders and dem condemn di country for di United Nations (UN). |
Dat kain headline don appear wit claims say Canada don invite one million immigrants from oda African kontris as well as di Philippines. |
Rivers lockdown: Wike style and wetin you suppose know about executive order |
Di group wey buy presidential form for Nigeria president Muhammadu Buhari say na one year e take for dem to take gada di 45.5 million naira. |
Di former president also pinch tori house laik BBC and odas say deh no de do enough and even wen deh report deh di make de mata no look big. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus in Lagos: Di city fit battle with coronavirus till July or August - Abayomi8th May 2020 Lagos lockdown: How one coronavirus testing centre dey operate22nd April 2020 Coronavirus: Why di number of confam Covid-19 cases for Lagos dey increase?20th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal12 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
According to wetin di judge tok, APC do di indirect primaries despite say case dey before Justice Chinwendu Nwogu of di Rivers State High Court. |
Pipo wey dey into dis mining plenti well well, na how dem wan survive now? |
But, farm animals dey stay for outside pass human beings and dey more at risk. |
Eyadema don be president of Togo for 12 years. |
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Escapees from Sambisa forest fit attack Nigerians - Army Na warning Nigeria Army give say as soldiers don chase dem comot from di forest, dose wey escape still wan show demself.28th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
'I comot 43 deadibody from Komkom pipeline explosion' 'Over 50 oil spill happun for Rivers in two months' Traditional ruler for Ubeta Community, Eze Nathaniel Chimezie, tell BBC Pidgin say dem notice oil leakage for di place wia di pipeline explode since Tuesday 17 September come report to NAOC through one of di surveillance contractors say leakage dey before di fire happen. |
Governor Razak say na di third time dis year wey people dey carry dis rumour of vampire for central and northern Mozambique where plenty people dey do juju. |
President Buhari sack am again from civil service •2017 - E still dey under investigation… tori be say im don go into hiding Another thing we de for inside dis tori Court order Abdulrasheed Maina to surrender 23 property to EFCC for N100bn magomago accuse22nd October 2019 Nigeria: Who employ Abdulrasheed Maina?24th October 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Dr Ugochukwu Eze, wey dey work for National Eye Centre Kaduna, say, glaucoma na disease wey dey kill small-small wire dem wey connect our eyes with our brain. |
Di exam start 9:30 local time. |
June 16 Govnor Akeredolu travel go submit im nomination and expression of interest form for di APC National Secretariat for Abuja, FCT. |
Another thing we de for inside dis tori Afghanistan wan ban WhatsApp and Telegram4th November 2017 Sweden fit be first country wey people no dey collect cash12th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wen im dey play for A.S. Roma, dem bin dey call am di 'Egyptian Messi.' |
Dem include former presidents, celebrities and relatives of George Floyd.. |
Producer: Dooshima Abu Another thing we de for inside dis tori Resignation: Buhari and oda presidents wey Nigerians don ask to resign since 199930th January 2020 Senator Abaribe don ask President Buhari goment to resign - See di three tins Nigerian Senate wan do ontop di mata29th January 2020 PDP ask Buhari to resign, submit petition to US, UK and EU31st January 2020 Obasanjo: 'I no involve for any plane accident'29th May 2019 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,004 hours wey don pass. |
Cc @OfficialPDPNig @OfficialAPCNg pic.twitter.com/gCPV79EsSt— BT-TV (@bttvng) October 17, 2018 End of Twitter post, 1 But di EFCC deny all dat tok for tweet on Thursday say even though di audio tape no show wia di conversation happun between Fayose and dia oga Ibrahim Magu, make di public no take di tape serious. |
Lagos APC rally: Police don declare man wey allegedly stab MC Oluomo wanted |
Dem loot everitin for im shop. |
For China, weddings na way for pipo show off say say moni boku. |
No apply any merecin for de wound and no try for kill de snake as e fit attack. |
Producers: Ayo Bello and Abdulmalik Fahd Another thing we de for inside dis tori 2:25 Video, Grace Wanja: Di 13 years old girl wey dey ginger pipo wit her acrobatic skills, Duration 2,252nd January 2019 1:00 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris, Duration 1,0027th May 2018 1:27 Video, Moyinoluwa Oluwaseun: Meet di 7 year old Nigeria fotographer wonda, Duration 1,277th November 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
For October 2019, di Nigerian Air Force bin decorate her as di first female pilot wey di service go get in 55 years. |
Former President Olusegun Obasanjo don hold Nigeria table legs begin dey shake am wit di recent speech wey im give during one recent event where im say Nigeria under di current goment, don dey slowly become a "failed and divided state". |
Wia dis foto come from, Helen Oyibo Wetin we call dis foto, People full beach for Lagos on Boxing Day Wia dis foto come from, Helen Oyibo Wetin we call dis foto, Plenty ways na im people dey catch fun for beach inside di water, whether na to swim or play ball Wia dis foto come from, Helen Oyibo Wetin we call dis foto, Bonding dey also happen for ontop water. |
Dis kain big-big outbreaks na im people dey hear pass for tori but plenty places dey wey cholera dey happen well-well. |
One sign wey di protesters carry talk say, Google dey do racism. |
End of Facebook post, 1 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Another thing we de for inside dis tori Ministerial List: Buhari don set to assign ministers portfolio31st July 2019 Ministerial list: No single pesin below di age of 35 dey Buhari ministerial list25th July 2019 Ministerial list: Dalung, Kachikwu, Ogbe, Dambazau fail to get nomination23rd July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Sanwo-Olu say na APC party go respond to Govnor Ambode wey call am '19 man' 30 September 2018 Wetin we call dis foto, Di govnor strong mouth tok wen im face tori pipo on Sunday Jide Sanwo-Olu, di candidate of di All Progressives Party (APC) for Lagos State primaries election, say na di party go respond to all di accuse of Govnor Ambode. |
Skip Instagram post, 1 You’re prince soon to be a king Don’t let anybody tell you different ... #blackexcellence A post shared by Romelu Lukaku (@rlukaku9) on Jan 8, 2018 at 5:24pm PST End of Instagram post, 1 Just one day after social media shake on top di matter, H&M on Tuesday 9 January write apology beg everybody wey vex for dem, even remove di picture. |
Di three victims dem na single mothers, wey disappear just like dat recently. |
Another thing we de for inside dis tori I go help Ghana fight corruption - Buhari6th March 2018 Good speeches no dey build nation - Ghanaians jab President Akufo-Addo6th March 2018 "People suppose know say I dey work" - Buhari6th March 2018 EFCC don arrest some pipo and woman wey say snake swallow N36 million6th March 2018 Corruption Perception Index: Mahama gov't perform better in year one pass Akufo-Addo gov't22nd February 2018 Corruption Perception Index: EFCC no suppose ignore 2017 report - Transparency International22nd February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
E get di worst rating for woman health care on top say dem no get better healthcare for women wey wan born and di number of women wey dey die sake of say dem wan born too high. |
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Sabi pipo Meteorologists say na hot air wey dey blow from northern Africa dey cause di European heatwave. |
- Di ansa dey inside dis tori Coronavirus: Wetin we still no sabi about Covid-19 Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Another thing we de for inside dis tori Ogun state government declare free education for primary and secondary level21st September 2019 Success Adegor: SERAP don sue govnor Okowa for poor condition of primary schools26th May 2019 Video, ‘'Education no be finish line, l blow wen l find handwork"24th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 2 Great Nigerian student !!!!!!!!!!!!!! |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.