text
stringlengths
21
14k
Buhari Government for 15 Tweets from 2017
Na im approve di US attacks of September 11 2001, wey kill nearly 3,000 pipo.
Sia don shame paparazzi with naked foto 7 November 2017 Wia dis foto come from, Stuart C. Wilson/Getty Images Wetin we call dis foto, Sia no dey show her face for public Sia Furler a.k.a.
Di leader of di Roman Catholic Church tok dis one during im Easter vigil service on Saturday evening for St Peter's Basilica wey dey almost empty.
Di couple no born any pikin togeda, although Taylor sister say di two "go born some beautiful babies."
Barca say Dembele contract get release clause of 400m euros (£369.6m).
Skip Twitter post, 3 POLLYWOOD drama Starring Olisa Metuh.
E dey very difficult to know wetin dem dey use your informaton do.
Another thing we de for inside dis tori #Zamfarakillings: How protesters provoke for President Muhammadu Buhari7th April 2019 Kaduna killings: President Buhari say violence no get winners, but losers16th March 2019 Kajuru Kaduna killings: Police, army don confam say pipo die18th February 2019 Zamfara attack: Killings, kidnappings dey shake Shinkafi4th March 2019 Zamfara attack: 'Network dey poor for di area but we confam say killing happun' - Police1st March 2019 Nigeria Killings: I support say make Buhari resign - Agbakoba27th June 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?38 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 PFA Player of di Year For April, Salah win di Professional Footballer's Association Player of di year award for 2017-18.
Wetin we call dis foto, Ibrahim Bala say e dey wait for goment to come arrest am According to UNICEF, about 10.5 million pikin dem wey don reach di age of five and 14 years no dey go school for di kontri.
She report say some parents wey get pikin for public schools no dey gree buy textbooks for dia pikin onto say na free education.
Di interviews go happun in three batches inside three Saturdays.
Im be di youngest boxer wey go win heavywweight title when im dey 20 years for 1986.
Governor Ifeanyi Okowa of Delta State, im wife Edith Okowa don test positive for Coronavirus COVID-19 1 July 2020 Wia dis foto come from, @GovIfeanyiOkowa Govnor Ifeanyi Okowa of Delta State don catch coronavirus.
Government no suppose collect money from all activities dem.
Nigeria: Oga don get 40 years jail for corruption NIMASA Ex-oga chop 42 years jail sentence Na for October 16, 2017 EFCC bin carri oga Illoh go court on top three-count charge wey get to do wit stealing through conversion of property, conversion and hiding about N14.1 million.
Soft and sweet drinks Sweet or correct snacks including crisps Noodles and soup Food wey dem don already cook come package Food wey get plenty sugar and oil.
German Bundesliga get first female referee Football match end after club owner carry gun enter field Europa League: How Patrice Evra turn kung-fu fighter Howard Webb from England na im ref 2010 World Cup final match for South Africa; oda World Cup final match wey British officials don ref na for 1950, 1954 and 1974.
Im give me hot slap for my face.
Anoda person weh e tok na journalist from one local media house, Awa Thomas, e too stand tok for inside box.
World Cities Day: Lagos people dey vex Dem no support media player for your device World Cities Day: Lagos people dey vex 31 October 2017 Tuesday 31 October na World Cities Day according to United Nations.
E say di plan of dis programme na to encourage pipo to enrol dia pikin for as dem go dey give dem free school meals.
Di National Open University dey run courses online, but dem get centres for prisons inside Lagos and Abuja, wey be Nigeria capital.
E sing for 30 seconds first before Tiwa shake waist enta and na den di video start to dey sweet.
Di first time wey I bin sleep with Ira back for dat time, I want am.
As plenty bullet touch de priest e surely die from de wounds, defence Minister add.
Eto'o don get new club Players wey deh go fain moni for China na second choice - Clarence Seedorf "For free me de club take FCFA 200,000 from Panther of Nde anoda elite club and ah komot and ah no get any tin" So now ah wan make de club pay me three moons salary, Ateba tell .
One of di solutions wey di former president Goodluck Jonathan administration come up wit na to bring in private companies to take major control of electricity production and distribution, while federal goment dey completely in charge of di transmission.
Nigerian School resumption update: How to keep your pikin safe as schools dey reopen afta Covid-19 lockdown
President Muhammadu Buhari bin promise for 2015 to repair more than 10 thousand primary health care centre to solve dis wahala but na only 109 goment don renovate yet.
Madam Ezekwesili wan partner with Private Sector so dem go torchlight areas dem need to focus to increase Nigeria economy to at least $10/hour over di next four years.
Wetin we call dis foto, Aliyu wey bi Customs Area Comptroller, Seme border, say dis na di first time dem go catch dis kain thing Him talk say na from Belarus di deadly fertilizer from come and say smugglers bin wan use corner corner carry am enter Nigeria.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Joseph Kabila, President Democratic Republic of Congo Pacifique Keta, wey be vice governor of Ituri provice where di mudslide happen, say e dey possible say na more than 200 people die for di disaster.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, UN peacekeepers open base for Central African Republic since April 2014 UN say thousands of people don die and at least one million people dey live rough, after dem run comot from their area for CAR since 2013, and na charity organisations dey feed at least half of people wey dey live for CAR.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, According to Roman historian Eutropius, dem bim force di Emperor Valerian make im drink liquid gold As e do am, Viserys hold sword for im pregnant sister belle.
"Dem kill my Mama because she stand between di rule of law and those wey wan disobey am," na wetin her pickin, Matthew Caruana Galizia, wey dey near di blast, talk.
Lassa Fever: Nigeria want help from WHO, US 24 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di disease control centre don send emergency materials go di areas wey dey affected.
Tori be say demonstration against di film dey increase every day and na so dem damage cinema dem and burn motor inside states of Gujarat, Uttar Pradesh and Haryana.
Heal them of fear of COVID-19!"
Step seven Now you fit leave di polling unit go house or wait peacefully witout causing any wahala as you wait for di declaration of result.
See how e boil for police brutality 3 Anger as Naira Marley, Teni, Wizkid, Davido, Nigerians provoke for SARS brutality 4 Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you 5 FG order reopening of Unity Schools and goment Universities 6 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem 7 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans 8 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse 9 'All dat baby mama tok na nonsense - Laycon 10 Nollywood actress Chacha Eke announce say she dey commot her marriage.
Mr Merritt claim say im client be 19 years old wen she and Kelly start to do sexual relationship.
Deal or no deal Pipo wey dey campaign say make dem cancel di deal.
Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Gambia petition Caf say Togo dey use Nigerian play qualifier18th October 2018 Real Madrid academy for Port Harcourt na project for Africa - CAF President28th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
But for some years now, religious intolerance dey cause katakata.
Treasure bi don go prison komot, di friend army man afta e bi don friend separatist.
Step up how you dey dress,how you dey pursue moni, your social life."
Authorities for Thailand don charge di pikin mama wit child abandonment accuse and attempted murder.
Scotland Yard don agree to pay Mr Ilesanmi £2,500 for wrongful arrest and for di disgrace and di way dem treat am.
Italian designer, Donatella Versace follow for many big-big pesin for di fashion industry wey pay last respect to late di designer.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Secret trial don start for Boko Haram suspects11th October 2017 Nigeria: Court don jail 20 Boko Haram suspects11th October 2017 Nigeria: Suicide bomb don hit IDP camp for Maiduguri1st February 2018 Market for 'suicide bomb' drug dey increase for West Africa - UN13th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dem gats also know say success no dey come overnight and dis one no just happun as I don dey put in work for years."
Di ministry say di online service go give quick guidance to help pipo complete dia application, and use clear, non-technical language.
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa PDP primaries: Douye Diri don win governorship ticket for di state4th September 2019 Bayelsa news on supreme court verdict today: Now wey David Lyon don waka, see wetin go happun for di State13th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
As time don pass, Adam come get new understanding for im sexuality.
Sources for Burundi confam to di BBC say di shortage na because foreign currency no too dey di kontri, and dis dey affect local beer company to import raw materials for production.
Trump no know if dem invite am come Prince Harry wedding
Medicine wey go kill malaria patapata don land afta 60 years Wen dem dey do di study, sabi pipo for University of Maryland wey dey America - and IRSS research institute for Burkina Faso - find one fungus wey dem call Metarhizium pingshaense, wey dey infect di Anopheles mosquitoes wey dey spread malaria.
Senegal vs Poland: How pipo celebrate Senegal win 20 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Senegal don win 50% of dia World Cup matches - three wins from six matches Senegal don become di first African kontri to win dia first match for Russia 2018 World Cup as dem beat Poland 2-1.
Di travel cause plenti tok-tok and protest for di presido to resume and resign work.
Dis wahala for Anglophone regions start for 2016 den become big taim war and separatists take guns di fight with goment forces.
Wia dis foto come from, Getty Images Di job vacancy rate don rise go 3.3 percent, from 2.9 percent a year ago because employers no fit find correct candidates, according to wetin CFIB tok for dia latest Help Wanted report CFIB chief economist, Ted Mallett tok say: "We dey see di job vacancy rate dey rise pass di records wey dem set before di 2008 financial crisis, and businesses dey really feel di pressure, especially for Quebec, British Columbia and Ontario," "Businesses go likely respond to dis trends if dey invest more for capital than labour for 2019, along with redistributing wages to key roles in the company."
Las Vegas shooting: Stephen Paddock kill over 50 people
Until anoda time, e go be.
Skip Twitter post, 1 FG TO BUILD LABORATORIES IN NIGERIAN VARSITIES FG is to build one standard laboratory in a University in each geopolitical zone of the country.
De 'Year of Return' celebrations dey mark 400 years since slavery start for de world inside, as part of de celebrations Ghana wan confer citizenship on de people who go like stay for Ghana den help build de country.
Senator Elisha Abbo: Senate, Police go investigate assault case against di lawmaker 3 July 2019 Wia dis foto come from, Elisha Abbo Wetin we call dis foto, Senator Elisha Abbo win election as PDP candidate on February 23, 2019 to represent Adamawa North Central Senatorial district Nigeria Senate on Wednesday, set up committee to chook eye inside di accuse say Senator Elisha Abbo, beat up one nursing mother for one sex toy shop for Abuja, di kontri capital.
Wetin we call dis foto, Di former Kano state govnor Rabiu Kwankwaso na di leader of di Kwankwasiyya group "Our plan na to round up our campaign for Kwanar Dangora and as we dey go we follow Kofa and for dia these pipo attack us with different weapons, we thank God say nothing happun to Kwankwaso and our governorship candidate."
See wetin go determine your employment if you don submit your form - Nigeria Police recruitment 2020: NPF on how many recruits dem wan employ from www.policerecruitment.gov.ng - See wetin go determine your employment if you don submit your form 15 July 2020 Wia dis foto come from, NPF Wetin we call dis foto, Nigeria Police recruitment 2020 go dey transparent, Police don tok.
Make de two sides know say weti di deh do, di frustrate de common man, mami dem, pipo wit disability weh deh dia hopes dey for table for see if de crisis go end.
You are @PoliceNG, not @PoliceAPC #RenosDarts— Reno Omokri (@renoomokri) December 30, 2018 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye and oda politicians wey don use stretcher enta court4th May 2018 Nigeria Police charge Senator Dino Melaye ontop illegal gun im carry19th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Kim Chakanetsa dey report from Zimbabawe.
Ruggedman: 'Why I enta Yomi Shogunle like house wey no get window'
Kanu lawyer Henry Dingba wey follow BBC tok afta di judgement say dia team go meet to reason dia next line of action.
We will do everything to protect our citizens wherever they might be.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) November 29, 2017 End of Twitter post, 12 President Muhammadu Buhari carry mouth talk say dem go bring back all di young people wey don enter Libya after tori comot say dem dey sell dem like slaves for dia.
Section 125: Entry onto land in furtherance of duties Only authorised personnel fit carry out routine checks to inspect water usage or water disposal on properties and dem must carry dia identity card or oda means of identification if e dey necessary.
Virus: COVID-19 Infection di daso high as Cameroon confirm total of 13 positive cases - Coronavirus - Virus: COVID-19 Infection di daso high as Cameroon confirm total of 13 positive cases 18 March 2020 Wia dis foto come from, Teke Elvis Wetin we call dis foto, Dr. Manaouda Malachie, Cameroon Health Minister Cameroon don confirm new cases of Covid-19 for total 13 cases for country as de number di so-so high.
Jose Mourinho: Arsene Wenger, Carrick, Zidane and oda coaches wey fit become Man U coach 18 December 2018 Afta two and half years, Manchester United announce on Tuesday say dia coach Jose Mourinho don comot for di club.
Skip Twitter post, 4 You slap someone.
Zamfara attack: Killings, kidnappings dey shake Shinkafi 4 March 2019 Wia dis foto come from, Hussaini Abdul Wetin we call dis foto, Police parade some suspected bandits wey dem arrest inside Zamfara for January Pipo wey dey stay inside Zamfara state for north west Nigeria tell on Monday say no be small killings and kidnappings happun di last four days for Kwari town, Shinkafi, Local Goment Area.
Other organisation wey dis matter concern too don join hand with UN to work in support of di Borno State Ministry of health to try manage the situation and bring method to take prevent people for di area wey dey very risky.
No dey burn doti anyhow Wia dis foto come from, Getty Images Di Geologist warn say make pipo stop to burn doti anyhow for dia domot becos di smoke go yamayama evriwia.
Many people don begin dey sick."
Di Central Bank of Nigeria bin talk say dem go try to add back small-small notes for market but dat one neva appun.
BBC Governorship Debate: Seven tins you suppose know about Delta State
Bamenda wakeup small-small afta Tuesday shooting De trauma weh e go kam di frighten me - Father Humphrey Mbuy "Now e don reach level weh pipo di run and de next day deh di komot laik say noting happen, na so weh di live wit de crisis for Bamenda now.
For second wave to start, you go need steady rise in infections.
Another thing we de for inside dis tori Anoda tin wey fit cause depression for mama wey born new pikin13th November 2017 'I no want anybodi to go through di kain depression I suffer'9th April 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Another thing we de for inside dis tori Nigerian Army don begin recruitment for men and women wey get interest to serve20th December 2018 Nigeria military say dem nack Boko Haram as Buhari dey enta Borno State28th November 2018 Gabon coup: Why military coup no too plenti again for Africa8th January 2019 Sudan coup: Military say dem no get plan to hold on to power12th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem carry am go one London hospital on Sunday evening sake of say im get "persistent symptoms" - plus temperature.
"I support di vex and disappointment wey many of you dey feel."
''Even if actors and actresses dey sell dia bodi sef, odas dey wey dey do worse but since we no dey see dem, dem no dey chop abuse'' na so Prof Matthew tok.
#why detain #Sowore for 45 days without evidence???
Ganduje videos: Nigeria Police say nobody don come report di mata to dem
'We go sue di Army'- IPOB lawyer But Brigadier General Usman deny am quick-quick.
US election: Nnamdi Chukwucha, di Nigerian-American wey dey contest US election
Gang wey dey smuggle people dey charge about $6,000 for one migrant to take go Italy, $4,000 na for transport to Libya, dis na according to di Italian aid group L'Abbraccio.
Another thing we de for inside dis tori Top music collabos wey fit happen for 20181st January 2018 How Davido #30BillionConcert take happen28th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Secretary to di goment of Zamfara, Abdullahi Shinkafi for August bin tok say di goment don spend N17 billion since 2011 to fight di bad pipo.