text stringlengths 21 14k |
|---|
Wia dis foto come from, ALEXANDER JOE Wetin we call dis foto, Dem dey call Mnangagwa, ''Di Crocodile' because of di sense wey im dey take do politics South Africa President Jacob Zuma no dey di ceremony because im dey welcome Angola president wey dey visit im country. |
But sabi pipo still dey study if hydroxychloroquine (and one drug wey resemble am wey dem dey call chloroquine) dey effective against coronavirus. |
Another thing we de for inside dis tori New Zealand: Jacinta Arden don get belle19th January 2018 Jacinda Ardern pikin: Na girl, New Zealand Prime Minister don born her first pikin21st June 2018 New Zealand: 37 year old woman don become Prime Minister19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect a... |
Oshoma Liborous na Nigerian constitutional lawyer, e say even as di law make provision for National Assembly to take over, no situation so far for Edo state warrant dem to give dat kain order to govnor Obaseki. |
Dis back and front, front and back between government and oil workers dey confuse Nigerians because one of di promises dis present government talk for di 2015 election wey dem win na to ban fuel subsidy. |
Many of dem build dia personal houses dia afta dem no fit afford rent for Abuja main city. |
Research - Coronavirus: 26% of Nigerians believe say COVID-19 no fit catch 'children of God' - Research 19 March 2020 Wia dis foto come from, Panorama Images Nigerian polling service, NOIPolls don release dia latest research ontop coronavirus wey show say 26 percent of Nigeria pipo believe say dem no fit catch COVID-19... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria flood 2018: Schools wey just open for Orashi region for Rivers state fit close sake of flood20th September 2018 Nigeria: President condole with students wey drown13th October 2017 25 of di Nigerian girls wey die for Mediterranean drown16th November 2017 Top Tori Quick fac... |
Dat wan bin make vice president Yemi Osinbajo to sack di den DSS oga. |
'Atiku no dey destine to be President' - Oshiomohle EFCC don release Atiku son-in-law Di Tribunal give go ahead to Peoples Democratic Party, PDP candidate Atiku Abubakar to serve President Muhammadu Buhari and im party All Progressives Congress, APC im petition wey challenge di February 23 elections through indirect me... |
He die at di age of 47. |
Another thing we de for inside dis tori Burna Boy African Giant album dey totori pipo26th July 2019 Lion King The Gift: Yemi Alade tok about her feature for Beyoncé album and future of African music17th July 2019 BET Awards 2019: Burna Boy win Best International Act24th June 2019 Kanye West wan take im Sunday Service g... |
Madam, I used to think you were smarter than this, now...— Ichie Whyte (@il_Cavalier) April 3, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Shame them why,because they're from the east?.I hope you are happy now as you and your cohorts have ignited another round of insensitive ethnic bashing and bigotry.Keep promoti... |
However, Africa health ministers bin hold emergency meeting for Ethiopia today to discuss plan to deal wit any possible outbreak of Coronavirus for di continent. |
Atiku walkout as Buhari no show face for 2019 Presidential Debate Na Nigeria Election Debate Group and Broadcasting Organization of Nigeria na im organize di debate wey many pipo consider as di mama of all di presidential debate wey go happun before di 16 February, 2019 general election. |
Davido: NYSC camp for Lagos scata as superstar musician show |
Japan- Dis kontri dey also allow first cousins to marry each oda although some reports say di practise don reduce wella in recent years. |
Minister of foreign Affairs, Geoffrey Onyeama say di President go use di opportunity to get UN support to tackle terrorism, migrants and lake Chad palava. |
If we wan understand di world wey we dey, then Beyonce dey important; she dey important for world because she na one of di most popular musicians." |
Dem say things no easy for dia country now. |
Na UNICEF oga for Emergency Programme, Manuel Fontaine, wey be di child agency for UN, talk say all di money wey dem need to save people live for 51 countries go reach $3.6 billion, for inside press statement. |
Na early dis month na im UN comot their workers from two areas for south side of Malawi. |
Another thing we de for inside dis tori Army dey man polling station afta kasala bust for Rivers by-election18th August 2018 BBC Governorship Debate for Rivers State: Candidate tok how dem go tackle traffic palava31st January 2019 Rivers State flood don pursue pipo comot for communities25th September 2018 Fire burn INE... |
Na di same method wey you use prepare di ginger drink, you go use do dis combo. |
urna Boy decision to go perform for South Africa dey make fans clash 14 November 2019 Wia dis foto come from, @burnaboygram No be new gist say Burna Boy dey go perform for South Africa dis November but na di 'African Giant' U-turn to go di rainbow nation dey make fans clash. |
Cake Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Cake dey represent di good of love 3. |
"My plan na also to organise di African Youth Congress by next quarter and we go work wit di Chairman of di AU, Paul Kagame to organize tok-tok around di mata during di next session for United Nations for New York." |
Salah name follow for di 2019 TIME 100 list of pipo wey get mouth pass for di world, and im face go appear for six cover page of di magazine. |
Another thing we de for inside dis tori Why Sheffield United defeat dey pepper Arsenal fans for bodi22nd October 2019 Barcelona v Real Madrid: La Liga wan go court ontop di new El Clasico date23rd October 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video,... |
Delta state where di game go happun. |
Respect increase for Messi wey jump pass everybody for di box to head Xavi cross to score im first Champions League final goal. |
"Ah nova go school for two years, de 'boys' stop us for go school. |
Im say, im neighbour dem dey fear and dem no dey gree make im touch dia pikin dem because dem no wan make im burn dia pikins. |
"You no need to do like say di bad tins wey don happun for dis history no happun, but you suppose move forward," di 49 year-old president bin tok to Nigerians wey listen to am. |
Wia dis foto come from, Alamy On 12 November, 2019 Federal High Court for Abuja bin disqualify Degi-Eremienyo wey contest as Lyon deputy say e forge certificate give Inec. |
Dem no support media player for your device Wetin 'Wife Material' mean sef? |
Another thing we de for inside dis tori New York attack: Donald Trump want death penalty for suspect Sayfullo Saipov wey kill eight people wit truck for America say im dey plan to hit people wey dey do Halloween.2nd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Info... |
I no dey fear wen we dey travel, she no go harm me wen pipo dey. |
Another thing we de for inside dis tori 1:43 Video, Fela Durotoye: 'Those wey dey lead us now suppose don retire', Duration 1,437th August 2018 Bukola Saraki wan pursue Buhari comot as Nigeria President for 201930th August 2018 Nigeria 2019 Election: Defection no do anytin to our party - Buhari30th August 2018 Obasanjo... |
Global gender gap: 4 tins wey go shock you inside di 2018 report 19 December 2018 2018 Global Gender Gap Report wey World Economic Forum (WEF) release come out for December 17, show di true situation of women right for politics, economy and education. |
Ighalo: Manchester United don extend di Nigerian striker loan deal until January 1 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ighalo don score four goals for di eight games im don play for Manchester United Manchester United don reach agreement with Shanghai Greenland Shenhua to extend di lo... |
Skip Twitter post, 6 A pencil sketch of @iam_Davido please help me retweet until he sees it pic.twitter.com/IcmirAdJPR— MRMOH (@mrmoh25) March 3, 2019 End of Twitter post, 6 E plenti sotay Nigeria artist Peruzzi follow ansa one artist wey draw picture of am afta she lose control on top im gbedu. |
Na di thing we dey tell dem - all of dem Abia, Imo, Enugu dem plenty here, Anambra make dem dey send dia people here, so dat dem go take dem back home, teach dem skills, as others dey do." |
See di prison wia FBI keep Hushpuppi See facts about Kanye West wey you fit no know DSS don taya from pipo wey wan know weda dem get hand for oga Magu mata, according to press release wey di tok-tok pesin of Department of State Services Peter Afunanya send on Monday, 6 July. |
Part of wetin di former Vice President dey find na say make di government pay am $250 million as no-vex money for di sacking. |
We are the CHANGE we have been waiting for. |
Salisu Yusuf bin follow Super Eagles go Russia World Cup and suppose cari di U-23 team team go Olympics for 2020. |
And na also against Athletico wey pipo know say dia defence tight well-well." |
pic.twitter.com/lQoqiIO00w— Mr. Christopher (@iamalmostlegend) November 6, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 #SexiestManAlive is Idris Elba. |
Kemi Adeosun don resign as Nigeria Finance Minister Laziness Oga Lames say "plenti pipo no dey ready again to sweat to make moni, so once dem see wia dem fit make big moni dem go rush am". |
According to latest update for Nigeria Centre for Disease Control, Lagos get di largest share of di kontri 45,244 confam cases of COVID-19. |
Wia dis foto come from, Twitter-Oby Ezekwesili Oby Ezekwesili Oby Ezekwesili, na 57 year old Nigerian chartered accountant and politician. |
"E no go easy to see pipo wey dey willing to come back to Nigeria." |
Leah Sharibu: 'My wife confuse wen she hear our pikin voice' - Leah papa Where and where UK Prime Minister go visit for Nigeria Why Trump dey appear wen you type 'idiot' for internet? |
orruption: Nigeria former Permanent Secretary, Clement Onubuogu Illoh chop five years prison sentence 4 October 2019 Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, EFCC officer (Right) dey look Clement Illoh(Left) afta court ruling. |
Justice Karibi-Whyte also write thirteen books and get 55 academic publications for local and international journals and im get plenti celebrated judgements dem wey im deliver like Goment of Gongola State vs Tukur (1989), Attorney General of di Federation vs Attorney General of Abia State, Grace Jack vs University of A... |
Why Brymo wear 'G-string' for im new video |
So you go see say dem wan find trouble. |
Ma heart sweet me sotei as deh select me Obama scholar - Elvis Ndansi Nukam Sex tape with student don make school principal resign Di school wey most pipo sabi as Wits University say wit dis new ban, pipo wey be transgender no go dey feel one kain. |
Another thing we de for inside dis tori No Bra Day: Pipo dey torchlight cancer awareness in special way13th October 2018 'My breast wan kill me'15th May 2018 Video, 'How cancer make me cut my breast' - 24-yr-old lady20th December 2017 Video, IVF: Wetin I cari eye see five times I do IVF to get pikin31st August 2018 Sur... |
Daphne (no be her real name), say she bin fix her wedding on March 9, but as govnorship election don shift go dat day, many of di arrangement wey she bin first do don change be dat. |
Di judge also order say make Melaye drop im international passport with di court. |
Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki say anoda goment dey operate inside di 'ruling goment'8th August 2018 Bukola Saraki: Nigeria politics don turn to football?1st August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young in... |
Na next week dem go announce di bid wey dey successful. |
In theaters November 5, 2021. pic.twitter.com/7RRkOYWTQM— Marvel Studios (@MarvelStudios) July 21, 2019 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Video, Omoni Oboli on top TOK TOK: Nigeria cinema culture19th July 2019 Lion King The Gift: Yemi Alade tok about her feature for Beyoncé album and future... |
Another thing we de for inside dis tori Shell bribe Nigerian oil minister $1.1bn - Italian officials15th October 2017 Malabu oil trade money: Shell go answer case for court5th March 2018 Mohammed Adoke: EFCC arrest former Attorney General of Nigeria19th December 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you ope... |
Blood of pesin wey survive fit treat coronavirus? |
Think it's a plot to catch Fans his age like Hola At Your Boy did in 2011. |
Di kontri get six companies wey dey generate electricity plus 28 power plants. |
Afta dat time, anytime I enta di market I go just wear jeans and top come tie headtie. |
So non of di 27 general hospital wey we don select as covid-19 facility apart from di infectious disease hospital for Yaba. |
Burkina Faso dia national power company say di 55-hectare site near di capital, Ouagadougou, go provide electricity for tens of thousands of people. |
Skip Twitter post, 1 Read the full text of Minister @HMKemiAdeosun’s resignation letter: https://t.co/gcewcgkZgL pic.twitter.com/UijRgQVfgo— Presidency Nigeria (@NGRPresident) September 14, 2018 End of Twitter post, 1 Kemi Adeosun say she shock say her NYSC certificate na fake Inside her resign letter on 14 September, ... |
Mixed reactions to de mobile app Some Ghanaians hail de launch of de GH COVID-19 mobile tracker app. |
According to Ojezua, since dem meet di requirement, dem no break any law for di inauguration of di 7th assembly for di state. |
Employees go take Tuesday off work as "a day of action," di plan na to "provoke accountability and change". |
Nominated for di YALSA (Young Adult Library Services Association) Best Books for Young Adults Award (2004), for Purple Hibiscus 33. |
Di statement advise all marketers to operate within di price wey di PPPRA advise. |
Politics or not, the two men deserve the recognition for their selfless service to Nigeria.— Muhd Ibrahim Abba (@el_bonga) June 6, 2018 End of Twitter post, 9 Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki vs Inspector General of Police: Di tori so far6th June 2018 World Environment Day: How your generator dey k... |
2019 Elections: INEC don release voting procedure for Nigeria 10 January 2019 Wia dis foto come from, INEC Situation room Wetin we call dis foto, INEC Chairman Mahmud Yakubu say di election guideline still dey draft stage and dem dey wait for imput. |
China say Pinnick don bring money come Nigerian football and make di Super Eagles dey comfortable, something wey dey no dey too happun. |
President Buhari bin don forward di 2020 Medium Term plan document, di Medium Term Expenditure Framework (MTEF) and Fiscal Strategy Paper (FSP) give di Senate lastw eek Wednesday. |
She say police officers don go di place where di shooting happen and di deadi body of di people wey die still dey ground. |
Public relations officer of di Lagos Police Command Olarinde Famous-Cole say police don tell Davido and other family members, including di friends of Mr Tagbo Umeike say make dem show for station. |
Not even one case dey anywia outside di kontri wia e from start. |
Dem dem go use di UK-Africa summit wey go happun today to renew strategy for development inside Africa, later today, wey go focus more on infrastructure and trade. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Domestic Violence: Nigeria women don open mouth Two women wey suffer domestic violence for Nigeria don open mouth tell wetin happen.1st February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate ... |
But market women don start to dey vex for di president. |
African swine fever outbreak for Nigeria: 'My papa die afta im lose more dan 100 pigs' Dem no support media player for your device African swine fever outbreak for Nigeria: 'My papa die afta im lose more dan 100 pigs' 16 June 2020 Dis disease wey neva get vaccine or cure don kill ova 300,000 pigs for di Oke Aro farm se... |
People dey kill anybody wey dem suspect as vampire come even scatter dia houses join. |
Another thing we de for inside dis tori 85 kubolor MPs dey slow Ghana Parliament with demma absenteeism20th December 2017 Ghana don deport 100 illegal West African migrants who dey do ‘419’9th March 2018 Ghana: Over 100 just return from Libya30th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey b... |
Many more pipo die for eleven oda states. |
E fit happen only if di president "do very bad thing", "do something wey no dey constitution" or "fail to obey, uphold or defend am, or "im no well". |
Na all dis palava ginger riots wey begin nack Ethiopia and give chance for army officers wey dey call diasef, 'Derg' to comot Selassie and takeover goment. |
Di FCO talk say di people wey dem free still dey in shock. |
as President Buhari tok Im still tok say "For di case of di Senate President, Bukola Saraki, I don see am go through di hard process to use di judicial process. |
Di musician make announcement for social media say im don sign di final agreement with goment for di Akon city. |
Di casualty as a result of accidents be high for Ghana sake of most accident victims no dey fit get ambulances for di emergency conditions dem dey inside. |
Why you suppose fear for wetin security agencies dey do - Freedom of Speech - Why you suppose fear for wetin security agencies dey do Busayo Iruemiobe Broadcast Journalist 26 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Human Rights Watch (HRW) don condemn di way security agencies for Nigeria dey harass media pipo ... |
World Hijab Day: #FreeInHijab 'My hijab make me look beautiful' |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.