text stringlengths 21 14k |
|---|
'1st June 2018 Video, Number 12: African referees wey dem feem as dem dey collect money7th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Im tell French broadcaster BFMTV say wen im see di pikin dey hang for di balcony, ''I no even think am, l just wan save di boy''. |
Di Portuguese striker bin struggle to score for dia first three matches before dis 2-1 win against Sassuolo E first do one correct tap-in for im first goal before e finish Juve counter-attack to nack di ball enta net. |
As Rivers state goment dey prepare to begin dia second term, Dr. Ipalibo also explain say agriculture, environment, health and education go be di focus of di goment to provide plenti jobs for young pipo, address di soot pollution palava wey di state dey face and dem go also tackle security issue too. |
E say di state no go get hand for any wuru-wuru COVID-19 claim and dat is why di state no go recognise any coronavirus test wey any kogite do outside of di boundaries of di state except di one wey goment approve. |
But di many times wey army don use force kill civilians, dey make pipo scratch head. |
On Tuesday Labour Union dem be do nationwide protest sake of delay for di implementation of di new minimum wage. |
What about oda kontris around di world? |
Wia dis foto come from, Getty Images De group tori how last April be wowo, goment and security forces kill for more than five pipo. |
President Ernest Bai Koroma don say the matter na "national tragedy." |
Na for statement from di Accra Regional Police Command announce say di roads include di Osu Cemetary Traffic Light wey dey di Castle Road to AU Circle, and di close-close go even reach di Independence Avenue and di area wey dey around di AU circle. |
President Akufo-Addo for en 10th address to Ghanaians explain say de actions wey govment take go help bring some aspects of life back to normal. |
Another thing we de for inside dis tori Coca-Cola wan do shayo drink7th March 2018 Ghana: Drunkards Association dey go Oktoberfest for Germany20th February 2018 How shayo fit affect your mood22nd November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Law @ UG, School of Law.— GhLawTrends (@GhLawTrends) September 12, 2020 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Pastor "Sylvester Ofori" in-law reveal Barbara Tommey 'suspected murder' gist as dem announce burial arrangement14th September 2020 Ghana debt stock hit 208.6 billion cedis – Bank of Ghana25th November 2019 Ghana Independence Quiz: Test your brain on top di country as she clock 61 years6th March 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Anoda suspected Boko Haram 'blood bath' in Nigeria/Cameroon border afta 'attack' on Govnor Zulum convoy Tins to know about Lance Corporal Martins Army detain Lance corporal martins over a month ago after e make video on social media wia e criticise chief of Army staff Yusuf Burutai and oda top officers. |
All open markets, motor parks, hotels, bars, night clubs, restaurants and barbers shops still remain shut down, but pipo fit buy food from supermarkets and shopping malls. |
Wia dis foto come from, BBC Sport Wetin we call dis foto, Wenger say VAR for Premier League no too bad like how tori dey report am but say e too waste time Skip Twitter post, 1 Ceferin: "If you have a long nose, you are in an offside position these days," #UEFA #VARhttps://t.co/ImdKLauwEp— beIN SPORTS (@beINSPORTS_EN) December 4, 2019 End of Twitter post, 1 Wetin players dey tok? |
As deh di condemn President Biya for yi kain style weh e no di control anything 'hands-off', e bi chair cabinet meeting weh e nova stay after two years. |
Skip Twitter post, 2 We would release an official statement soon regarding the Faux @APCNigeria account. |
Cameroon: Police don stop Camtel director, odas for leave de kontri E no bi de only one, Louis Max Ahadja Ayina weh na former secretary of state for Public Works Ministry e name too deh for de police message. |
Airbus: NDC deny allegations say Mills/Mahama administration collect bribes from Airbus airplane company |
Skip Twitter post, 1 President @MBuhari regrets the recent unfortunate action of the Special Anti-Robbery Squad (SARS) operatives from the Lagos State Police Command, which led to the avoidable death of Mr. Kolade Johnson, and commiserates deeply with the family of the deceased.— Garba Shehu (@GarShehu) April 3, 2019 End of Twitter post, 1 Nigeria senate president Bukola Saraki also send im condolence to di Johnson family for social media. |
Di team bin lose 3-0 to Germany on Saturday and suppose don leave, but di players say until di kontri football officials pay dem dia allowances, say dem no dey go anywia. |
End of Facebook post, 1 Neymar injury: Footballer don fly go Brazil for surgery Oga Neymar, wetin dey your head? |
Ghanaians dey vex ontop Medical Centre |
Pipo wey lend me money dey call me two or three times a day say make I pay dem back, my daughters na di only assets I get." |
Di fact be say di way pipo sabi to do business change, maybe forever, because of coronavirus. |
Another thing we de for inside dis tori BBNaija 2019: Stripper, Awolowo grand pikin, 'Port Harcourt first daughter' storm Big Brother house1st July 2019 BBNaija: Diane time for di 2019 reality TV show don end30th September 2019 BBNaija 2019: Joe and Enkay don comot Big Brother Naija house18th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Mbwana Samata (Tanzania & Genk) 17. |
Mane na important player for Liverpool and im don score three goals in five league games so far dis season. |
Na di words Temi Otedola tweet. |
dem write ontop dia news site. |
Gunmen bin shoot and kill Olakunrin along di Akure-Ore Road, Ondo State on Friday. |
But afta di election, and di supplementary election, dem come declare am winner. |
Catalan leader Carles Puigdemont go dey Belgium for now |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon internet cut; 30 fit don die2nd October 2017 Cameroon: Popular blogger Kiki no regret say she come out as gay18th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wasiu Olaitan wey be driver of transport bus, say im bin dey drive side by side di tanker before di break fail. |
Di Oba bin visit Cross River State wia British Colonial Goment bin banish Oba Ovonramwen Nogbaisi to, for di thank you tour before im come Rivers State. |
Now it’s the time for Barca to finish the race early or Real to strengthen their throne! |
BBC di follow de tori for Douala and how de march go take place for Yaounde, as police and gendarmes too station for some parts. |
On 18 November, dem bin attack Mainok, one town close to Maiduguri, Borno State capital. |
Tori be say some recent studies wey scientists for di French National Institute of Health and Medical Research -aka - Inserm do show say fewer deaths from coronavirus dey comot from kontris wey dem dey administer di BCG vaccine. |
"Sudan forces no use force scatter di I no go gree pipo wey sidon outside di army headquarters but dem target one area wey don become threat to di safety of citizens," na wetin TMC tok-tok pesin Lt Gen Shams al-Din Kabbashi tell tori pipo Sky News Arabia TV channel. |
Since 6 March, weh Cameroon register first case, kontri don confirm 3,733 cases, 131 na medical staff, 1992 active cases still dey, 1595 don well and 146 don die. |
Emmanuel Obadjere for Warri Diocese, Victor Adigboluja of Ijebu Ode Diocese, Anthony Otegbola of Abeokuta Diocese and Joseph Ediae of Benin Archdiocese. |
Di French club also sidon for bottom of Ligue One, while dia owner dey face accuse ontop corruption mata. |
E pass one million people wey die for di war wey happen from 1967 reach 1970 after south east decide say dem wan comot from Nigeria go form Biafra Republic. |
Another thing we de for inside dis tori Champions League final: Liverpool and Tottenham African stars wey fit carri di cup31st May 2019 Champions League: Which European club fit win am17th September 2019 Champions League Final: Liverpool vs Tottenham make fans hala but Reds carri cup go house1st June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal47 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Nigeria Police on how many recruits dem wan employ - Check how e affect you wey apply Wetin you need to know about di Nigeria Police force wey open application for young Nigerians E add say di application go dey open for six weeks from 14th July to 23rd August, 2020 and na free of charge to apply. |
most especially deforestation dey make am easy pass before for animal disease to transfer enter human beings. |
Somali president and di vice president exchange blow on live TV? See wetin really happun |
US go "totally destroy" North Korea |
BBC Panorama documentary this year show as Russia fans dey plan to cause palava for inside World Cup. |
Di mata serious sotey dem carry fight-fight enter parliament. |
Another thing we de for inside dis tori Tanzania President John Magufuli tell women to 'free dia ovaries' and born more pikin to boost economy'10th July 2019 China - Africa summit: Why Africa dey rush China3rd September 2018 Buhari say make Putin use im re-election promote peace and stability20th March 2018 Video, 'Buhari no strong for economy'18th September 2017 China - Africa summit: Why Cameroon dey cari 100 businessmen go China?3rd September 2018 China - Africa summit: Ghana sign $2billion bauxite barter deal plus China4th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Getty Images Di Embassy for twitter beg di public for any wahala wey dis suspend fit don cause, say e dey good to land again. |
E fit spread from pesin to pesin through coughing and sneezing. |
Skip Twitter post, 1 DEVELOPING: At least 3 dead, including suspected gunman, after reported shootings at Rancho Tehama Elementary School in California, officials say https://t.co/gBw5otF5Mx pic.twitter.com/0caPuFhAOB— CBS News (@CBSNews) November 14, 2017 End of Twitter post, 1 Tori be say dem don clear di school, dem also don also carry di other school children go safe place. |
Kwesi Appiah and e coaching crew of former Ghana internationals Richard Kingston, Charles Akunnor and Stephen Appiah na di big names wey go leave, but changes go dey for all levels of di international game. |
Another thing we de for inside dis tori Naira Marley: Afeez Fashola new song dey make pipo wonder who be di bad influence25th October 2019 Menzgold announce document validation for payments, but some Ghanaians say all be format23rd October 2019 Woman wey bail R Kelly say she want her money back18th September 2019 Biodun Fatoyinbo dey police hand to ansa kweshuns27th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund. |
Di State Collation Officer Prof Teddy Adias say according to section 47 of INEC regulations and guidelines, dem go enta zero for di entire Abua Odual local goment. |
Gambian President Adama Barrow don announce ban on death penalty, as di country dey try to repair dia image for international community, after dem remove dia former leader Yahya Jammeh wey use strong hand rule dem for many-many years. |
Di family no disclose venue for di funeral but dem give assurance say dem go announce am by next week. |
Dem born di baby boy as di plane dey fly from Hargeisa, di capital of self-declared republic of Somaliland, to Somalia capital, Mogadishu, for Saturday 28 October. |
Wia dis foto come from, Big brother Naija Big Brother later announce di four housemates wey go fit leave di Big Brother Naija lockdown edition dis Sunday. |
Her lawyer file for di money on Friday and im add say im client no know about di federal investigation on top Kelly head. |
Because of dat, brand new cars for Singapore dey cost well-well, in fact if you buy car for US, to get di same thing for Singapore, na four times di money you go pay. |
Last year November, President Muhammadu Buhari bin arrange committee to chook eye and mouth for di mata. |
Honda Accord 1998 - 'Baby Boy' Wia dis foto come from, iStock Tori be say Tyrese Gibson na one of di pipo wey make begin call dis car Baby boy afta im cruise am for im 2001 'Baby Boy' feem. |
Students must wear face masks and face shield to school Once dem enta di school gate di children go wash dia hands and legs Dem go also use Hand sanitizers join Wen school close, Dem go wear back dia masks and wear dia shields go back house. |
On how she manage to fall for Liti, di new bride, Fatsuma say: "Im dey always bring some gifts when e come buy akara, (bean cake), like money and oda tins." |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Amjad Abu Alala, Sudan 'You Will Die At 20', wey be feem by Amjad Abu Alala carry di 'Lion of the Future' prize. |
Im passion to dey give Africa beta voice and im investigative journalism style put am ahead of oda pipo wey apply for di award, na wetin di panel tok. |
ria: Why President Buhari sack head of Niger Delta amnesty programme 13 March 2018 Wia dis foto come from, Wabiye Idoniboyeobu Wetin we call dis foto, Paul Boroh bin replace Kingsley Kuku wey EFCC dey investigate for corruption Professor Charles Quaker Dokubo don replace Paul Boroh wey dey in-charge of government amnesty programme for militants for Nigeria Niger Delta region after President Muhammadu Buhari sack am on Tuesday. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Some conservatives for di kontri no too dey happy about di changes, One woman tell Reuters news agency say: "Imagine if your girls grow up and leave you and no return back, you go dey happy?" |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Emmanuel Macron tries speaking Pidgin Oga Macron don chook mouth for di mata, say e respect wetin Hulot don decide to do and dey hope say e go still dey support am in anoda way. |
At as wen dem sack am, Valencia been dey 14th position for league and only six points from di relegation zone. |
Ghana Food den Drugs Authority ban medicine adverts for 44 diseases Woman kill hersef and two pikin afta husband lie say im don die Di device WAND, go just dey monitor, dey record evritin wey dey happen inside di pesin brain and e go sharp-sharp send electric signal if e notice anytin dey go wrong for di brain. |
Di coronavirus pandemic don bring normal life to a standstill, plus religious practice, as communal prayers and nightly Ramadan prayers dey affected sake of restrictions wey goments bin put in place. |
Frenchman Kylian Mbappe win di Young Player Award. |
But Nnamdi tok say e go beta if India go fit get laws, so if pesin tok wetin Gupta tok, dem go get punishment wey go teach dem how to behave for future. |
pic.twitter.com/3ZyvNqhxkj— APC United Kingdom (@APCUKingdom) August 4, 2018 End of Twitter post, 2 Akpabio neva tok anytin about dis mata. |
A news programme and a sermon broadcast on the channel contained potentially harmful and unsubstantiated claims about causes of and treatments for Covid-19.— Ofcom (@Ofcom) May 18, 2020 End of Twitter post, 1 Loveworld don agree to di sanction and also assure Ofcom say dem go comot di programmes from TV and dia website. |
As di numba of cases dey change, we no fit sabi di average for dis date Source: Johns Hopkins University, national public health agencies Wen last we update di figures: September 21, 2020, 12:25 PM GMT+1 Another thing we de for inside dis tori Coronavirus in Nigeria: President Buhari don extend Lagos, Abuja, Ogun lockdown by 14 days14th April 2020 Deaths in Kano: Wetin we know so far26th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Di airline wey get base for Enugu Airport get three B727s until dem stop operation for year 2000. |
Oga Dickson later come advise di oda three candidate wey contest for di elections to support Adeleke for dia party to win di main election. |
Wia dis foto come from, Getty Images Number of political parties Na 33 parties dey for council and 42 for parliamentary elections De main parties for dis elections na Cameroon's Peoples Democratic Movement, RDPC, Social Democratic Front, UNIVERS, PURS and National Reconciliation Party, NRP MANIDEM, UPC, UDC. |
How young pipo dey keep di spark alive ontop lockdown How young pipo di helep for fight Covid-19 for Cameroon But some tech experts feel say dis COVID-19 Tracker app be needless. |
Another thing we de for inside dis tori Police don arrest 'madman' wey kill two pikin for Ogun state15th March 2018 Police arrest prophet wey no do wetin Jesus do22nd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
If we dey take our art serious for dis country, nothing go dey wrong if government set investigative panel to look and find out even if not for dis work particularly but for posterity reason going forward." |
Why Ozo tell Prince 'shut up' almost lose controll for BBNaija House mates Meet di first two fighting among BBNaija housemates 2020 Toyin Lawani, Bobrisky react to BBNaija Lucy and Nengi fight Di two ladies settle later in di evening during dia rehearsals for dia Thursday task. |
Anglophone Crisis: Ambazonia separatists dey tell Cameroon President Paul Biya say 289 prisoners freedom na 'big joke' 14 December 2018 Wia dis foto come from, President Paul Biya/@PR_Paul_BIYA Wetin we call dis foto, President Paul Biya Cameroon Defence Minister, Joseph Beti Assomo explain on Friday say 'dangerous terrorists' weh deh di plan and command insecurity crises for Anglophone regions no bi among deh 289 pipo weh president Biya forgive. |
Den four and half months afta Real fire e too. |
Later she and her husband come dey live together and as dem hear of di mass wedding, na im dem join body. |
Yawa don gas for Kenya as promoter abandon Tiwa Savage for hotel Linda wey travel go obodo oyibo America go born her pikin announce di birth of her first pikin for inside her Instagram post dis morning. |
Federal Neuro-Psychiatric Hospital, New Heaven, Enugu state. |
anada: So you wan port from Nigeria, how long e go take? |
Di suspect, dem later arrest di suspect wey dem never tok im name. |
De election di also take place for taim weh some football actors di accuse Samuel Eto'o Fils, Cameroon beta strike for all taim say e di force Seidou Mbombo Njoya for take over fecafoot and dis wan don chakara yi and Joseph Antoine Bell weh na candidate. |
Kiki don join body with British lawyer Matthew Burns form NGO wey she go use fight for gay rights. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.