text stringlengths 21 14k |
|---|
Na border for Cameroon dem catch dem. |
Lawyer - Bukola Saraki: Di senate president dey right to port - Lawyer Onyinye Chime Broadcast Journalist, 3 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Senate president Bukola Saraki port from ruling APC parti go PDP For di first time for Nigeria history, senate president of di National Assembly leave im parti defect or port go anoda parti. |
Kanye West don deny wetin im tok about slavery |
Oga Ologbondiyan say, Buhari tok na just cover up as im no fit face Nigerians. |
Mr Trump don gree say im true-true tok about Joe Biden with Mr Zelensky but im say say im bin only dey try to make Europe step up assistance by threatening say im go withhold military aid. |
Another thing we de for inside dis tori President Buhari order for Nigeria land border closure na blessing even farmers dey feel25th September 2019 AfCFTA: Tins Nigeria must fix to enjoy Africa Continental Free Trade Agreement8th July 2019 CBN say dem no ban importation of milk inside Nigeria27th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria don ban automatic data recharge and nack N5m fine for network providers wey continue2nd June 2018 How MTN Payment Service Bank go work for Nigeria15th November 2018 WhatsApp don discover spy attack wey target di app14th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Harambee stars go host Black stars of Ghana Kasarani Stadium Kenya next month. |
Skip Twitter post, 5 If at the least provocation your only resort is to discharge your firearm then your eyes no open. |
We wan torchlight some of di popular myths or fake claims wey pipo don share online about wetin fit cure di virus and explain wetin science tok concerning di claim. |
Skip Twitter post, 1 #NigeriaIsSafeAndBeautiful@DefenceInfoNG @officialEFCC @NigerianNavy @HQNigerianArmy @NigAirForce @CustomsNG @PremiumTimesng @MobilePunch @vanguardngrnews @tvcnewsng @channelstv @TheNationNews @AIT_Online @SaharaReporters pic.twitter.com/xqIC0laWkV— Nigeria Police Force (@PoliceNG) June 19, 2019 End of Twitter post, 1 Oga Fran tok dis one inside statement wey e send give BBC on Wednesday, June 19 as e dey reply di latest UK travel advice about Nigeria. |
Chelsea go next visit Molineux to take on Wolves wen Premier League return afta di international break, on Saturday 14 September. |
Di coach turn am to right wing-back wey sabi attack and defence join together. |
Liverpool forward Mo Salah almost score number two goal for second half but Zimbabwe keeper Edmore Sibanda say lai lai, no be today. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Babcock sex video: Tins you suppose know about Babcock University21st November 2019 Video, Etinosa explain real reason why she naked for MC Galaxy Instagram live video11th April 2019 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late"6th November 2018 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film6th December 2018 Obafemi Awolowo University go begin investigate professor wey wan 'sleep' with im student10th April 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
'El-Zakzaky dey buy food im dey chop since goment arrest am' - Lawyer to Shia leader 8 November 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Lai Mohammed say El Zakzaky dey safe Ibrahim El-Zakzaky laywer tell on Thursday say 'Alhaji Lai Mohammed dey lie, na El-Zakzaky dey buy di food im dey chop, and electricity card wey im dey use get light since goment arrest am'. |
Skip Twitter post, 2 Keep dreaming, you got smashed in the match and the battle pic.twitter.com/b7C2stPIiA— Qasim Tahir (@mufcqasim) October 8, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Chicken pic.twitter.com/xtCWjbrOPt— Lowkan (@Lowkan2) October 8, 2018 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua wan use Sagamu hand treat Alexander Povetkin on Saturday21st September 2018 Anthony Joshua don record im 22nd boxing victory wit Povetkin win23rd September 2018 Floyd Mayweather nack Conor McGregor27th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Organizer - Sexual Harassment: Yaba market march to stop touch-touch make us almost chop beating - Organizer 16 December 2018 Wia dis foto come from, @MarketMarch 'If not for di police wey bin dey wit dem, di protest for turn violent' Na wetin di group wey organize 'I-no-go-gree waka' on Saturday for one market inside Lagos tell on Sunday. |
Producer / Reporter – Andrew Gift De one we dem don look 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,0027 minutes wey don pass 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020. |
WHO: Nine out of 10 pipo dey breath bad air |
How man wey act 'blue film' (knacking kerewa) for Osun Osogbo shrine (holy ground) land police net How Rivers 'most wanted criminal' Bobosky die for Police net See how Gana disturb Benue, turn "Most Wanted Criminal" before sojas kill am Governor Oyetola dey give dis order afta di heavy protest wey later turn katakata on Tuesday inside Osogbo as angry youths para enta street to protest against police brutality. |
Meanwhile di dog handler wey dem hide im identity for security reason, also collect award for im role inside di attack. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Many pipo don dey ask whether Ronaldo gaol no be di greatest of all time goal for Champions League. |
Five Nigeria celebs wey do secret wedding See di times wey fans don drag Musician Simi ontop yarns about homosexuals Wia dis foto come from, Simi/Twitter Wetin we call dis foto, Simi and Adekunle Gold So, DJ Edu ask dem if dem don do like Prince Harry and Megan and decide to comot Nigeria? |
Di station number one program after dem resume start with one lady announcer wey talk say her name na Ifeoma Okorafor. |
Arsene Wenger - Mesut Ozil still fit waka leave Arsenal - Arsene Wenger 12 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ozil contract go expire by di end of di season. |
Governor Wike demolish two hotels wey no obey lockdown order Why Port Harcourt/Obio-Akpor LGA dey total lockdown for Rivers State Wetin executive order mean? |
Also, wen tori say police don arrest am break for social media, women start to dey tweet dey, until dem release am. |
Dii police men later waka comot for di area, but Saraki special adviser for foreign affairs and international relations, Bamikole Omishore bin tell BBC say, "dem no fit locate di senate president." |
Right activists and di opposition bin describe di move as a way to intimidate di leadership of di National Assembly because of di kwanta between dem and di presidency. |
"I no dey support pipo to be Gay or Lesbian, pipo dey misinterpret wetin I tell Bisi Alimi" Who get power to freeze Nigerian bank account? |
Estimated milled rice consumption per capita, 2018. |
Ms Arden talk say she and her partner, Clarke Gaford dey expect dia first pickin for June after which she dey plan go fir six weeks leave. |
Dear sinzu #PayusviaBVN— DEMAGOGUE PhD.senior advocat (@von_Bismack) April 13, 2020 End of Twitter post, 5 For President Buhari address, e mention say im goment go continue to dey share food, moni to ease di pain of di lockdown. |
Another thing we de for inside dis tori Pope Francis surprise flight workers as im marry dem for plane18th January 2018 No dey use Crucifix denge pose - Pope Francis22nd March 2018 Pope Francis: 'Pray for DR Congo and South Sudan'4th February 2018 Cardinal McCarrick: Sex palava make catholic archbishop resign comot College of Cardinals28th July 2018 Pope talk sorry after Nigerian woman query am about prostitution21st March 2018 Catholic church suspend priest wey dey rap during sermons25th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
BBC Sport bin ask our readers to rank di moments and dis na wetin you chose for di man wey turn 33-years-old today. |
Adesua Etomi follow cover Vogue Magazine |
Mr Nomhwange say di past five months, World Health Organization don already dey work with di Federal Government and other partners for 16 states to control di disease make e no spread. |
Di mata dey very serious as many people wey get dis problem dey die in silence because say dem dey shame to talk am for outside. |
Some pipo say di only tin soldiers sabi na how to take fight war, and say dem train dem to defend di kontri against enemies. |
End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori FA Cup final Arsenal vs Chelsea: Arsenal beat Chelsea to win di FA Cup for di 14th time1st August 2020 Juventus UEFA Champions League: Maurizio Sarri chop sack afta Lyon 2 - 1 defeat8th August 2020 Champions League quarter-finals fixtures: Meet di teams wey don qualify8th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa Governorship election 2019: Diri bring di message of hope and prosperity15th February 2020 Inec declare Douye Diri winner of Bayelsa Governorship election: Takeaways from Supreme court judgement wey cancel APC victory14th February 2020. |
Printed machinery and stationery - GH₵1,688,942 Office facilities and accessories - GH₵ 6,552,061.89 Telecommunications - GH₵1, 836,706.96 Maintenance and repair of vehicles - GH₵5.9million Foreign travel cost and expenses - GH₵62,578, 224.08 Hotel accommodation - GH₵5, 855,000.95 Refreshment - GH₵1, 980,025.23 Official national celebrations - GH₵520,420.24 Operational enhancement expenses - GH₵68,908,226.13 Rentals of office and residential accommodation - GH₵903,455.89 Fuel and lubricants - GH₵4, 899, 190 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Barcelona vs Atlético Madrid: Messi break table for La Liga7th April 2019 Liverpool vs Barcelona: Anfield don comot 'G.O.A.T' for Messi hand8th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram He is definitely a very smart child, am sure mama was calm God bless him #tiktok #tiktoknigeria #foryou #foryoupage A post shared by Olori Iyabode Omo ladukeade (@iyaboojofespris) on Jul 31, 2020 at 12:25am PDT End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram Earlier today. |
Yemi Osinbajo: Why Nigerians dey gbadun di Vice President By Ishaq Khalid BBC Africa, Abuja 20 August 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Yemi Osinbajo and im wife Dolapo be Christian pastors For now, Yemi Osinbajo dey enjoy enough love and accolade from Nigerians - dis no be common experience for politicians for dis kontri wey pipo no too send dem. |
How price of petrol don change for Nigeria within 20 years Latest fuel price in Nigeria per litre and wetin we know Why Nigeria reduce fuel price from N145 Although queue no dey filling stations we visit, e dey sure say wit dis increment, prices of tins go rise - transportation, food, services, everything. |
Crime: Tiffs enta South Africa Police oga domot carri two big TVs run |
Dem bin dey transfer school money go anoda account. |
ria: 'Buhari must hurry' 20 August 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, On Monday 21 August, President Buhari go talk to Nigerians for im first national address since months. |
Joshua jam Andy Ruiz again for di second time dis year for Dariya sport arena, to become two time world heavyweight champion. |
On claims by minority say government want increase VAT Rate from 17.5% to 21.5% from 17.5% to 21.5%, Gabby Asare Otchere-Darko, who be close associate to di President raise di matter for Facebook which chaw Ghanaians oppose. |
Aminat na African and commonwealth champion for wrestling she say even though di tok dey pain her, e no go stop her to dey do wrestling. |
22 May 2018 Wia dis foto come from, iStock Nigeria goment don announce say dem don launch N64million upgraded website wey go help pipo connect wit goment more. |
Ronald Regan, Jerry Springer and oda American celebs wey turn politicians Kanye West get chance to dey on state ballots? |
Im say di situation don reach to declare emergency as e dey affect di livelihood of di local pipo wey mostly dey do fishing business as no be all of dem wey fit go fish for yonder. |
One tori pesin for Ilorin wey no want to mention him name tell BBC Pidgin na di police and Saraki mata pipo for area dey tok about since on Sunday. |
Another thing we de for inside dis tori 2:54 Video, Jeremiah Addo: Meet Ghana two year old wey fit be world smartest kid, Duration 2,5426th March 2019 Ahmed Hussein-Suale killing : Ghana Minority call on law enforcement make dem arrest Kennedy Agyepong now-now21st January 2019 Offa robbery suspect wey die show say my hand dey clean - Saraki21st November 2018 Herdsmen Killings: "Police and Presidency dey against Benue"18th January 2018 DELSU Student murder: ‘Make dem provide Elozino Ogege wey yahoo boys kill or I go sue di school'25th November 2018 Ahmed Hussein-Suale: I no dey trust Ghana Police say dem fit find killers – Ken Agyepong30th January 2019 Ahmed Hussein-Suale: Gunmen kill Anas Aremeyaw Anas crew member for Ghana17th January 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Kofi Annan, di gentle peacemaker, wey bi di seventh and only black African UN Secretary General die for 18 August dis year for Bern, Switzerland capital afta short sickness. |
Security- Protection of officials, materials and voters; and make security officials no dey partial. |
Even though im no mention di oda money wey Nigerian governors dey collect like allowance and security votes. |
Also, floods kill 5 people, wey e affect some 105 farmers for Atiwa District which dey Eastern Region make stranded for 3 days after about 10 hours of massive rains. |
Her wealth include money, jewellery and plenty plenty houses dem. |
"We no go siddon dey look any actions wey go against our culture, and wey go make di heroes past dey turn vex for dia graves." |
Omoyele Sowore: Five kontris wia to insult president na crime 25 September 2019 Wia dis foto come from, Omoyele Sowore Wetin we call dis foto, Nigeria federal goment accuse Omoyele Sowore say e take interview insult di presido Nigeria political activist Omoyele Sowore finally fulfil im bail conditions on Wednesday morning but authorities still dey hold am illegally, according to wetin im lawyer Femi Falana tell BBC Pidgin dis evening. |
Jussie Smollett: Empire TV show don suspend di actor 22 February 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di executive producers of di Empire TV show don suspend actor Jussie Smollett make e no show face again for di last two episodes of di current season 5. |
Skip Twitter post, 1 "Man don't make me look like I don't know English" when Big Shaq joined @charliesloth to talk about his record deal cc: @MichaelDapaah pic.twitter.com/FsEZHAnEDj— BBC Radio 1Xtra (@1Xtra) September 22, 2017 End of Twitter post, 1 "Some people go see you and dem go think say na so you really dey. |
Federal Government say Kanu and im co-defendants with other people wey dem never catch for 2014 and 2015 for Nigeria and London, plan among demsef to broadcast for Radio Biafra wey dem monitor for Enugu and other places. |
Even inside dis coronavirus pandemic, President Buhari say Nigeria external reserves don grow from $33.4bn on April 28 200 to about $36bn for May, 2020. |
Pastor and 23 years old boy join hand kill girlfriend for rituals Woman wey stab her husband don get bail How e happun Maryam Sanda bin marry Bilyaminu Bello, di son of di former PDP Chairman, Haliru Bello but for 2017, gbege come start afta she claim say she find naked woman picture for her husband phone.She come tell her husband make he divorce her if not she go cut im penis. |
Another thing we de for inside dis tori Seven injured after bloody clashes between Ghana military den police17th May 2018 Today Tori: Anoda attack for Ghana campus and Cameroon minister say Anglophone leaders don fat for prison17th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Chief Judges dem wey dey all di 36 states and di Federal Capital Territory, Abuja must carry message of dis order to dia Chief Magistrates, say make dem do di inspection at least one time evri month. |
And while pesin fit argue say almost every kontri get xenophobia - at least wit some citizens - no oda kontri in recent history don nack am for forehead like South Africa. |
Pipo wey follow am go na officials of di party and Nigeria Senate President Bukola Saraki. |
Gaent tell AFP say, "instead of di high temperatures to kill dem, di carbon dioxide make dem drunk and put dem to sleep." |
But di GFA also make claims say eight months ago, dem get wind of external influences wey want destroy di sanctity of football for Ghana, so dem write to FIFA for assistance make dem resolve di match fixing problem. |
Another thing we de for inside dis tori Wetin dey make Southern Cameroon Vex?26th September 2017 Wetin dey vex people for Southern Cameroun31st August 2017 Cameroon: Explosion for protests while President Biya dey UNGA22nd September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
End of Facebook post, 6 Skip Twitter post, 3 Abeg I wan ask our candidates, we dey observe say police dey kill students too much during protest and govt. |
He tok say dia party dey open for anybody wey get intention to join as dem dey open, transparent, free and just. |
Senator Adeleke want make di supreme court cancel di ruling of di appeal court and follow di decision of di Osun election petition tribunal wey bin judge say na im win di election. |
Dat dream no go go through for Uerdingen now after coach Stefan Kramer think say even though e get good qualities, e need to lose weight. |
From time, universities all across di world dey special as dem dey operate like small goment, wit dia own senate and governing council. |
- Mandela Day Quiz - BBC Pidgin 18 July 2018 Click to see content: Nelson_Mandela_100th_BirthdayQuiz_pidgin Another thing we de for inside dis tori Black Panther quiz: Which character you be?19th February 2018 Ghana Independence Quiz: Test your brain on top di country as she clock 61 years6th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: How COVID-19 disease dey spread and kill pipo21st February 2020 Thailand shooting: Soja wey kill ova 20 pipo don die9th February 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 World cancer day: Meet di scientist wey dey use genetics to prevent breast cancer4th February 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Luxury cars: New headache as Ghana ‘big men’ den ‘sakawa boys’ go start pay levy Favour Nunoo , Ghana 1 August 2018 Di luxury vehicle tax which government announce after di mid-year budget review go start today, 1st August, 2018. |
Dem say make pipo dey eat plant food wey get fibre - vegetables and fruits, pulses, and cereals - sake of say dem no dey cause cancer. |
Im talk say "I no want make you listen to my music" when im dey promote di song. |
She bin also write about mental health where she tell her fans make dem support each oda. |
For 2017, di Nigerian Police carry last position as di 'worst police force' for di world, for ranking wey International Police Association and di Institute for Economics and Peace do. |
Dem say anybody no go fit shame dem with bad name wen dem dey support fellow woman wey dey oppressed. |
'5th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Nollywood don release im version of Black Panther, "Wakanda Forever" |
Jesus Is king: Kanye West disappoint im fans again 25 October 2019 Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Kanye West no gree release Jesus Is King Album Kanye West promise to release im new album Jesus Is King for midnight of Friday, October 25 don fail again. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Wikimaster: Di new way African student fit learn13th March 2018 Video, Nigeria: NASU strike dey cause wahala for students2nd March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
28 November 2017 Wia dis foto come from, Giuseppe Bellini Tori full for social media say footballer Samuel Eto'o charter plane to bring back migrants from im country, wey dey for Libya. |
Just now ministers for town planning and regional development, and territorial administration go tok wit population for Ngouache for Bafoussam III. |
Boko Haram don di fight for ova ten years for form Islamic caliphate for Nigeria. |
Afta dat, I no come remember anytin." |
E say im dey very worried about four ogbonge wahala wey fit happun for di kontri and wey di kontri still fit avoid. |
#2019Debate— Resistance is Futile (@chrisngwodo) December 14, 2018 End of Twitter post, 1 Dis one get anoda idea for who suppose be presidential candidates: Skip Twitter post, 2 In a normal country, Peter Obi and Prof. Yemi Osinbajo should be going head to head as presidential candidates but what do we have! |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.