text
stringlengths
21
14k
Herdsmen attack: Six don die for Plateau Nigeria: 7 pipo don wound for fresh Plateau herdsmen attack Di families from di communities wey dem no attack don move go four refugee camps; Rondong say no help don com from State or Federal goment - as at dis morning wen im follow us tok - e tok about one Chairman wey "dey do im best" afat e carry small food come.
Another thing wey fit make am hard for Nigerians to get work for China na di language wahala.
Abba Kyari Wia dis foto come from, Abba Kyari/Facebook Dis na pesin wey many pipo nickname Nigeria's Jack Bauer because of how e sabi fight crime.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Some America pipo dey provoke for di Democrat politician and Speaker of US House of Representative Nancy Pelosi, say she no dey shame as she no support di president.
Dem be Victor Fingesi of Action Democratic Party ADP, Arch.
: Beirut explosion casualty dey increase as Lebanese dey spread 'missile' conspiracy - See wetin di port city look like now, plus French President Macron & world reactions6th August 2020 Lebanon before and after: Beirut explosion, oda bomb blast wey shake di Middle East nation5th August 2020 6:08 Video, Lebanon domestic workers: Regina narrate her experience, 6,083rd July 2020 Lebanon domestic workers: Nigerian women wey go find 'green pastures' but dem ‘sell’ molest and starve for di Middle East nation2nd July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
If we get Ghanaian coach wey fit win tournament, good.
Today wey how people see you dey important and many people fit relate with you based on how you look, men too don dey do wetin dey necessary to stay fine.
Nigerian Minister of Finance, Zainab Ahmed tok for social media say no good goment suppose sidon dey look as many ex-workers dey of di kontri national airline dey suffer.
Another thing we de for inside dis tori Ministerial list: Fashola, Lai Mohammed, Saraki get nomination23rd July 2019 Nigeria election 2019: How ‘godfathers’ dey influence politics4th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 2 What's funny about the outrage over this?
Dem don try dis one on top 1,005 people wey get cancer for ovary, liver, stomach, pancreas, oesophagus, colon, lung and breast and di test find 70% of di cancer.
Oyewunmi say even if some group wey dey di faction of ASUU wey dey gree with di VC fit enter class dey teach for LASU but dem go align with di national ASUU and continue dia strike indefinitely as dem start am months ago except di goment gree dia demands.
"Yellow fever na sickness wey mosquitoes dey transmit and we believe say e get high chance to spread because of di way di environment dey inside di IDPs.
And di only wayto change di kontri na to change di leadership system for di kontri.
Bleaching creams and soaps na di latest tin wey Presido of Rwanda, Paul Kagame just ban for di kontri afta im begin worry say pipo dey use am anyhow.
Odinga wey no gree take part for di election don call di result 'fake'.
'My parents tell everibodi say I don die' 4 July 2019 For 1980 di parents of one baby girl give her up for adoption sake of say she no get di same skin colour wit dem - she be half-caste, her parents na white, and dat time na apartheid period for South Africa.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Why comedy movies for Nollywood no be laughing matter3rd December 2017 Nollywood: Five people wey become star from pickin7th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you11 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Kabusa Oriental Choir no get training for classical music, but dem don burst plenti pipo head with dia covers of modern Nigerian music.
E no dey clear weda casualties dey for dis fire outbreak.
Make sure say if you dey travel go di kontri you carri plenty clothes and follow di weather report so cold no go finish.
And because of di poor waste management system for di capital city plus di villages, some of di waste end up for gutter and on the roadside causing flood.
Smokers fit also get sickness with their lungs pass people wey never smoke before.
US wan slap Ghana plus visa sanctions Carri extra cloth Wia dis foto come from, Getty Images Weather sabi change well- well for Norway, di kontri get four seasons: winter, spring, summer, and fall.
Jimi Agbaje don win PDP Govnorship ticket for Lagos Gani also say first tin dem go do if Ambode gree port na to celebrate because e try as govnor afta which dem go clear am say dis na oppourtunity to join di paro to free Lagos.
Whoever doubted Buhari’s 97% versus 7% statement can now see the President is dead set on his Northernisation of government policy #RenosDarts— Reno Omokri (@renoomokri) September 13, 2018 End of Twitter post, 1 Many odas for social media no hide am say wetin Buhari dey do na 'nepotism' - wen pesin dey use padi-padi to give odas work.
Di police oga for di district confam to BBC say, di goats dey detention, but say im no go open mouth tok more about di mata.
Minimum wage: Na N22,500 we fit pay una - Govnors tell Nigerian workers Nigeria govnors dey do emergency meeting to agree new minimum wage Why minimum wage palava neva finish for Nigeria Na so tori land for local media say Bayelsa govnor, Seriake Dickson, don order say make di head of service and finance committee start to prepare ground to pay di amount wey labour unions dey demand.
Na for di southern part of Nigeria di pirates kidnap dem as dem dey sail go Monrovia, capital of Liberia.
Another thing we de for inside dis tori Serena Williams say her drug test no dey random, na discrimination25th July 2018 US Open: Wetin Serena Williams go wear afta catsuit?27th August 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal42 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Stella Okotete - Women Rep Madam Okotete na di Executive Director of di Nigeria Export Import Bank and also di founder of E'Girls Right Foundation.
McCain no gbadun oga Trump healthcare reform bid Di kwanta between di two politicians increase even afta Mr Trump enta office.
He was merely told to expect a VIP?
Ghana Police confirm say kidnapped Takoradi girls die 17 September 2019 Wia dis foto come from, Ghana Police Wetin we call dis foto, Acting Inspector of General of Police, Samuel Oppong Boanuh talk de press say de girls die Ghana Police Service confirm say de three Takoradi girls wey dem kidnap plus a fourth one die.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di managers, Gennaro Gattuso and Arsene Wenger Na just February Wenger talk say England players na master divers after one game between dia neighbours Tottenham wey im feel say Dele Alli and Harry Kane dive.
Whether Nigeria Special Anti-Robbery Squad (SARS) officers do mental test or not, di strong social media campaign to #EndSARS must continue.
Plenty pipo don lose dia house.
Kano goment ban all ‘torture houses’, give parents three days to pick dia children
Im tell tori pipo say e possible say pesin fit don make mistake, e say: "I no fit believe say dem use clear eye do am."
Black Panther don also become di film wey go make money pass for e first Monday as e chop $40.2m, use am clean mouth.
Another thing we de for inside dis tori British pipo no dey too 'knack' again like before8th May 2019 Study don show say sex no fit cause cardiac arrest13th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 Gunmen have kidnapped the mother of ex-Nigeria forward/coach Siasia, for the second time in 4 years.
Wetin we call dis foto, Amaechi currently be Nigeria Minister of Transportation Amaechi win case to be governor of Rivers State - 2007 For October 2007, Supreme Court of Nigeria rule say Rotimi Amaechi na im be di governor of Rivers State instead of Celestine Omehia wey dem bin don swear-in as governor.
Another thing we de for inside dis tori EFCC boss Ibrahim Magu 'strongly believe say na corruption cause coronavirus'18th February 2020 Coronavirus: Nigeria lawmakers reject bill to carry citizens comot China4th February 2020 Coronavirus - Virus: Dem don confam di first death of di virus outside China for Philippines2nd February 2020 Coronavirus: WHO don declare am world emergency, see how Ghana, Cameroon, Nigeria dey fight dis respiratory sickness wey no get cure from dia domot30th January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Chad go also close dia land borders with Sudan and Central African Republic afta both kontri get don get coronavirus.
Ahmad Ganga say pipo dey do dia normal business with fear but wetin dey ginger some pipo na say plenti security don land di area.
'Ikenga' Wetin we call dis foto, 'Ikenga' na di god wey Igbo pipo get im idol pass for dia house 'Ikenga' na di personal god wey get horns, wey im work na like dat of guardian angel.
Facebook wan train 50,000 youths for Nigeria
Di development drugs for human health and all di regulations wey dey involve, dey take between 10 and 20 years.
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Third Mainland Bridge closure: See wetin pipo dey face for road24th August 2018 Third Mainland Bridge: Why pipo no go fit use am for three days22nd August 2018 Third Mainland Bridge go close 24 August for three day maintenance24th July 2018.
E add say dis frame up go also fail I know say I no get any link wit any criminal gang.
Since separatists no wan make teachers and pikin dem di go school, deh don tag teachers black legs di kill anyone weh try for go teach.
Im papa na ogbonge businessman for di palm oil sector.
Another thing we de for inside dis tori Michael Jackson: Wetin go happun to di late pop star Legacy?14th March 2019 R Kelly get charge of criminal sexual abuse wit underage girls23rd February 2019 Lady Gaga 'dey sorry' say she work with R Kelly10th January 2019 I admit say family member 'touch me' till I enta 14 - R. Kelly24th July 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?33 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Dem wan launch agricultural rural mechanisation scheme wey go cover 700 local governments ova a period of three years.
National Industrial Court bin order di group say make dem suspend di strike, say dem go take over di negotiation wey di group dey negotiate with goment.
Kwabenya Police Shootout: Five people don join suspect list
Di protest, wey dem start on Monday, dey prove say dis dia style dey successful for small clinics where health workers suppose take payments demself from patients.
All schools for Christchurch too dey on a lockdown.
According to Mr Adenaya, na only N4 billion reach di hand of Non-Academic staff for universities and na just N23 million na im enter di hand of non-teaching staff for University of Lagos (UNILAG), while Academic staff union (ASUU) collect N19 billion and UNILAG ASUU collect N935 million.
Street beggars wey no gree hear word for Kano go land for court Why law no fit stop street begging for Kano Africa: Quarter of child marriage dey happen here E say di law wey ban street begging go dey implemented only after dem don find better way to take address di mata but di Child Rights Law allow ten years imprisonment for parents wey allow dia children to dey beg.
Haland set new record for di highest number of goals wey one player go score for one match for FIFA U-20 World Cup.
Di tori say president Muhammadu Buhari don die and na im clone dey rule di kontri never still comot pipo mouth, di rumour say na one Jubril from Sudan dey rule Nigeria don reach plenti pipo ear both inside and outside di kontri.
Since 4 May, di number of total cases for di kontri don jump from 2558 to 3526, mainly because of di community spreading wey don begin increase.
oronavirus: Why Nigeria go continue to dey use hydroxychloroquine despite WHO advice 26 May 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem produce di drug originally to treat malaria Even though say World Health Organization don stop testing of malaria drug hydroxychloroquine as possible treatment for coronavirus, Director General of di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) wey dey torchlight melecine matter for Nigeria, Dr Mojisola Adeyeye say di kontri go kontinu clinical trials of di drug.
#DayOfTheGirl: 'Hail your female pikin today'
Charles Brumskine, wey be candidate of di Liberty Party, wey carry third position na im talk say di election no pure.
Payment of February salaries to workers.
Local TV station say di class don already dey full; na 75 students register quick-quick for di course.
If you consider dis one, di fact say eight out of di 24 teams wey dey play for dis World Cup get woman coach, including teams like USA and Germany wey dey lead, na beta tin.
Boris Johnson secure im place inside No 10 with promise say im go do whatever it take to leave di EU by October, sabi pipo say dis im action fit satisfy many pipo wey support am.
Im also say some of dem don register as refugees with United Nations.
"Twelve people na im die for new attack," na so Minister of Foreign Affairs, Mohamed Bazou, tell tori people AFP.
We leave una wit dis audience member wey carri two hands up like pesin wey dey do 'tuale'!
But Mikel Obi join dem for World Cup na wetin matter because im get experience.
Im say im dey beg dia state governments to quick-quick di process to come pick dia indigenes.
Western Togoland and oda separatist movements for Africa
For di show, some musicians suppose sing like Andra Day, Common and Mary J Blige wey act for Mudbound and get nomination for best supporting actress.
He add say dem go continue.
Thank you and God bless Nigeria.
We tok to some pipo wey graduate from di school to find out.
Di Chartered Society of Physiotherapy wan make some manufacturers dey add more safety advice wey dey beta.
Bola Ahmed Tinubu is one of the few elites who stand firmly to protect the heritage of the Yoruba land.
Deh take e first go for wan clinic and afta for Bamenda regional hospital weh e later die.
Wia dis foto come from, Big Brother Naija How mata change between Laycon and Erica for Saturday party As DJ Consequence and LadiPoe dey give di housemates back-to-back hit for di party di Housemates dey dance dey drink.
Inter, wey already get former Premier League players Romelu Lukaku and Alexis Sanchez, also sign Ashley Young from Manchester United early dis month on initial six-month deal and dem don also link dem with Tottenham Christian Eriksen.
Some pipo na cheating lead to di breakup and odas na person wey dey tink say love dem, naim abandon dem.
Another thing we de for inside dis tori #FreeOurGirls: Pipo dey draw ontop Burundi president face for Twitter to support three school girls25th March 2019 Pierre Nkurunziza: Three girls wey draw ontop dia president face don go prison21st March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
ria: Amina Yuguda don win BBC Award Dem no support media player for your device Nigeria: Amina Yuguda don win BBC Award 19 September 2017 One journalist for Nigeria don win di third BBC World News Komla Dumor Award.
Im bin tweet for April, say im go start to dey release albums from di beginning of June.
Now di 21 lawmakers for dia sitting don vote to comot dia Commissioner of Police who dem suspect help di five impeached lawmakers enta di Chambers hold sitting and also don raise motion to arrest di law makers wey dem impeach.
Abandoned chains for 'house of torture' Ishaq Khalid, BBC News, Kaduna Wia dis foto come from, Reuters Daru Imam Ahmad Bun Hambal suppose be Islamic school, as well as place to correct children and young pipo with bad behaviour.
pic.twitter.com/hUzM87ChOq— MSF Sea (@MSF_Sea) March 10, 2018 End of Twitter post, 2 Libya: Over 30 die as dem wan cross enter Europe Nigeria no know if Italy get permission to bury 26 girls wey drown "I do prostitute work for Libya, I no go lie" - Returnee But di ones wey Libya coast guard dem gbab inside three other boats dem be 300, and dem go carry dem go Libya.
ameroon Anglophone leaders: Lawyers want make dem try dem for Nigeria court 11 January 2019 Wetin we call dis foto, Sisiku Julius Ayuk Tabe wit yi lawyers for court on Thursday Lawyers of Cameroon Anglophone leaders want make deh carri dia case go civil court for Nigeria for wusai deh bin 'kidnap' dem.
Wia dis foto come from, Mr Nwadiogu Benard Wetin we call dis foto, Na di dream of Mrs Nwadiogu Uchechi Onyekwere Esq to become a lawyer.
Dem postpone meeting of di Council of State till Thursday 26th March, 2020.
"7pm don pass wen fellow driver and close friend Mahmud pack those pipo, 36 of dem inside di only boat wey di town get to carry dem go Bauda town just 15 minutes drive inside water, mostly na women and children full di boat because na bride dem dey carry go her husband house for Bauda town."
Dem must to show inside dia police uniform or any cloth or tactical gear wey dem approve.
(@moha_tofa) April 6, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Messi will make love to Manchester United.