text stringlengths 21 14k |
|---|
Di reason Ghana bin deport plenti pipo wey dem refer as alliens from dia kontri na to provide beta job opportunities for dia citizens. |
Di passport fee for di 32 Page 5-year Standard Passport na 25,000 naira, di 64 Page 5-year Standard Passport na 35,000 naira and id 10 year validity passport go cost 70,000. |
Wetin we call dis foto, Di 2010 panic no cause any death for Ghana Na one government minister run go local radio stations to calm people across di country, come tell dem say na lie. |
Another thing we de for inside dis tori Border closure: Ghana - Nigeria trade palava go soon get solution17th October 2019 Nigeria/South Africa go give 10 years visa to businessmen and academics5th October 2019 BREXIT: "UK go still dey tied to EU rules afta Brexit"12th March 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi b... |
Dem perform de two-hour surgery plus modern equipment den computer software for Euracare Advanced Diagnostic and Heart Centre, which be private health facility for Accra. |
Just now family for Njoka Kingsley anoda journalist for Bamenda too no know wusai e dey afta police arrest e. Another thing we de for inside dis tori Justice for Wazizi: How Cameroon journalist, Samuel Wazizi die3rd June 2020 Why we arrest Samuel Wazizi - Cameroon police7th August 2019 Top Tori Quick facts you need to ... |
Di minister say di tracing of contact of those wey don come in contact wit di new cases don start. |
Professor Momodu say now na time to reduce cost of doing bizness for Nigeria, as dem don reduce time to open company and enta di market. |
Rats chop millions of money inside ATM21st June 2018 Go-slow hold robbers wey go rob bank14th June 2018 India man wey thief 120 television from hotels29th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn pl... |
House arrest go apply for all port officials "wey handle di affairs of storing [di] ammonium nitrate, guarding it and handling di paperwork" since June 2014, Information Minister Manal Abdel Samad tok. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon secessionist: Northwest, Southwest for craiy die mood after leader extradition31st January 2018 'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident4th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for yo... |
Another thing we de for inside dis tori Samson Siasia: 30 days don waka but im mama Beauty Siasia still dey kidnappers hand15th August 2019 Musa Bility: Fifa ban Caf ExCo member for 10 years, fine am $500,00024th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 ho... |
"We bin dey do am because na wetin our religious leaders say make we do, but when dem say make we stop, we stop." |
Di Economist Intelligence Unit wey don dey do dis annual list for 30 years na im bring dis informate come for dia 2019 Worldwide Cost of Living Survey. |
Dis na so social media react to di mata Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Another thing we... |
Parents for Cameroonians for China thank President Biya weh e order make goment send FCFA 50 million for Cameroon Ambassador for China-Pekin for assist kontri pipo dem, but say de money over small. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, India Supreme Court cancel one 157-year-old colonial law wey no gree allow same sex relationship India Supreme Court say homosexual dey legal. |
Since then na so so lockdown or curfew dey around di world just to stop di spread. |
Ms Obasi wey dey teach Literature, say learning no dey too easy for di inmates. |
EU monitors dey worri say dem no wan release election result. |
Yoweri Museveni, Uganda president for 32 years. |
Ikimi say, im "hope say di case go be lesson to uniform men to respect right of civilians." |
but I know how hard e be to forget wetin regular bodi look like wen everybodi dey look hot. |
Most of dem dey surprise say di Red Devils sign Ighalo. |
Another thing we de for inside dis tori Ole Gunnar Solskjaer don collect confirmation as permanent manager of Manchester United28th March 2019 Arsenal 1-3 Man Utd: My work na to improve di team – Solskjaer26th January 2019 Liverpool vs Arsenal: Arsenal fans don tire for Emery31st October 2019 Top Tori Wetin you suppose... |
Dr. Cho Ayaba, president for ambazonia governing council say security forces give about 300 Anglophone prisoners snake beating, take dem from Kondengui to State Secretariat for Defense, SED and deh no get access for lawyers, family and friends. |
Gorillas pose for selfie wit DR Congo anti-poaching unit 23 April 2019 Wia dis foto come from, Ranger Mathieu Shamavu Wetin we call dis foto, Di gorillas dey try copy humans Two gorillas wey pose for selfie wia dem relax wit di rangers wey rescue dem as pikin, don go viral. |
Di Deputy Commander come advise pipo to dey careful wen dem dey drive , avoid to dey vex for road and remember say oda pipo sef dey use di road. |
Megan Fox and Machine Gun Kelly: What you need to know about Colson Baker, di rapper di Hollywood actress fall in love with |
Lack of concentration and nonsense mistakes. |
Our team @citizen_gavel #EndSARS #ReformPoliceNG— SEGA L’éveilleur (@segalink) July 4, 2018 End of Twitter post, 3 Pipo bin dey report say wen dem carry Linda go hospital for Lagos dem refuse to treat her, but Segun wey dey lead di team of lawyers we dey reprsent her family for di mata later tweet to clarify di issue. |
Dat na why dem suppose make sure say dem protect di two detainees. |
Why I wan contest for 2019 - Buhari 2019 election: 'E no mata weda Buhari wan contest' - PDP Nigeria: 3 young pipo wey wan follow Buhari drag for president Sowore follow di protests against military wen im dey young, even wen im still dey for school sef. |
Therefore, di pesin wey dem dey abuse go dey used to am and no go fit act. |
Copied.— Al-ameen (@Aminujj) August 5, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 They are doing everything possible to get him into APC at all cost ...Good His sins of corruption will be forgiven,given a clean sheet.... |
Odinga don also say make President Uhuru Kenyatta come down make government wey go rule for main time enter, so di country go use six months prepare for new presidential election wey go dey free and fair. |
But Salzberg player, Valon Berisha equalise before half time and na so di match finish, which mean say Vitoria never win for eight European games. |
Breeze blow aeroplane land upside down Yakubu say if any officer try collect money from you because you escort pesin come, shout ontop di pesin, make noise well well so dat pipo go hear. |
: MUSIC BY JOHN FINBURY Thalma de Freitas With Vitor Gonçalves, John Patitucci, Chico Pinheiro, Rogerio Boccato & Duduka Da Fonseca UNA NOCHE CON RUBÉN BLADES Jazz At Lincoln Center Orchestra With Wynton Marsalis & Rubén Blades CARIB David Sánchez SONERO: THE MUSIC OF ISMAEL RIVERA Miguel Zenón GOSPEL/CONTEMPORARY CHRI... |
Mantilla still dey hope say one day, im go return to im home kontri. |
@ChidiOdinkalu @bukolasaraki @atiku @renoomokri @obyezeks @PeterObi @ProfOsinbajo @MBuhari @MoghaluKingsley @fkeyamo#2019Debate— Jerome chimbiko (@chimbiko_jerome) January 20, 2019 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Imagine in the semifinal of Olympics 100 meter race, where Usain Bolt refuses to show up. |
How Nigeria Reggae legend Majek Fashek take die at di age of 57 Evriday Nigerians dey also feel di pain of her death Tribute from oda Nigerians dey also enter for her in celebration of her life and ogbonge work. |
All di times e don happun before for di competition na wen Europe host am for 1934, 1966, 1982, 2006 and now 2018. |
US say ISIS ‘caliphate’ don fall yakata for Syria 23 March 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Kurdish television show di SDF dey raise yellow flag on top of buildings seized from IS US-backed Syrian Democratic Forces (SDF) don tok say di Islamic State's "caliphate" of five years dey come don end a... |
Wia dis foto come from, WOLE EMMANUEL Which oda Kontri Madam Diezani get case to answer? |
I no wish to be with any man." |
From inside senate where im dey talk, di lawmaker remind pipo say accused persons, like di two suspects wey escape, dey innocent until court say dem dey guilty. |
Di court make am clear say APC no go follow do govnorship, Senate, House of Representatives and House of Assembly elections during di 2019 election for Rivers State. |
British goment say dem don sign 11 trade agreements wit African kontries, just a week before dem go officially waka comot from di European Union. |
"I no sign petition to change my rape case" "Wetin happun be say as dem dey read for night class na im rain start so di bridge na link back to dia hostel." |
Wia dis foto come from, NCDC Wia dis foto come from, NCDC Wia dis foto come from, NCDC So far, from di beginning of di Lassa outbreak come reach now, 2176 Suspected cases na im dem record while 586 cases na im dem don confam. |
Primary, Secondary, Tertiary institution to resume on the 14th of September 2020. |
"We di tok say as dis pipo don make more than one years for ngata, deh suppose free dem laik odas weh ngomna don free before for de same case. |
"To fly plane just be like to drive car" - Nigerian female pilot Her papa bin no wan allow her to be pilot sake of say im think say pilot no be work for women, but she prove am wrong. |
E say: "Everything dey happen quick-quick, and I no wan talk too fast, but we dey ask everybodi to respect di need for safety, make things no enter fight-fight." |
E say dis no be di first time wey INEC dey receive recall petition, last year dem get one against one lawmaker for Kano but di pipo later withdraw am. |
"De arrest for different towns for peaceful march na for marsh-marsh right for free of expression and for gada togeda", Samira Daoud, assistant regional director tok. |
Jansma talk say wetin she dey endure from men when she dey pass na say dem dey whistle for am, some dey ask for sex, while others dey even stop her for road. |
Ash Wednesday: Three tins wey you fit no sabi about di day 6 March 2019 Wia dis foto come from, Robertus Pudyanto Ash Wednesday na holy day for some Christians all over di world wey dem dey use mark di beginning of Lent. |
Doctor - 'Catch glaucoma quick na im be solution' - Doctor Dem no support media player for your device 'Catch glaucoma quick na im be solution' - Doctor 17 March 2018 'Glaucoma na eye disease wey no get cure.' |
Paw Paw leaves Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pawpaw tree dey common for southern Nigeria Some parts for Nigeria dey use paw paw leaves wey dem mix with lime to solve wahala of malaria. |
"My asset declaration form numbers SCN 00014 and SCN 00005 come on di same day, 14/12/2016 because I bin forget to do anoda declaration of my assets after my 2005 declaration expire for 2009". |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis na some of di ogbonge goals scoring records wey dey make dem call Timo Werner di jet-heeled striker. |
Wenger na di oldest club manager for the whole of Europe football; e don work for the club for 21 years now. |
See wetin we know about capital of Nigeria latest terrorist threat7th September 2020 Nigerian Ministerial review and wetin Buhari tell im ministers as im score dia performance7th September 2020 BBNaija 2020 Eviction: Nengi, Praise, Dorathy, Ka3na and oda housemates wey fit comot from Big Brother show dis Sunday2nd Augu... |
Dino Melaye give Police IG 48hrs to produce suspects or face lawsuit |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Di singer don release some songs before she drop di album including her collabo with Ariana Grande, "Rain on Me." |
Medical trials have so far been inconclusive and the results of larger-scale randomised studies will be needed to know if it's effective or not. |
End of Facebook post, 2 Di tori behind di lashes be say di girl en own brothers wey flog am am give en father sake of she dey come home late more times. |
Di civil rights activists wey bin dey targeted Wia dis foto come from, Getty Images Ahmed Mansoor, wey be popular award-winning activist, don dey di eye of di UAE goment for years now. |
Im say: "We don learn new thing dem for ameliorate our cocoa production, for put together quality and quality". |
Another thing we de for inside dis tori Dr Stella Immanuel hydroxychloroquine video: Trump defend Houston doctor wey Facebook take down her post say she advocate di drug for coronavirus29th July 2020 Flight resumption and Nigerian coronavirus update: Aviation authorities release new list of airports wey don open for fl... |
Im talk say, "I fit tell you say at least 3 lawmakers out of di 35 wey dey represent us for French Cameroon parliament for Yaoundé, don resign." |
World Health Organization (WHO) don advise pipo against di use of Covid-19 remedies wey dey untested. |
"E no suppose to be by force choice say you must to pick one." |
"Luckily for pipo wey we catch dey chop, all of dem na first time offenders and according to our work, dis set of pipo we go preach for dem release dem but if we catch dem next time na court straight." |
Another thing we de for inside dis tori Video, Nanny Dairies: 'I no fit trust any nanny again'4th April 2019 No Bra Day: Pipo dey torchlight cancer awareness in special way13th October 2018 Kenya restaurant shame woman wey wan give pikin breast11th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Su... |
According to police, dem tell am to move away from e car but e no gree make dem arrest am. |
Gunmen attack NDC Ashanti office, kill one After dem question am ebe say en SWAT team wear mask to stop mosquito bites or so say people no go know who dem be, he now talk say he no sure why dem wear di masks yet. |
Wetin we call dis foto, Accident happen as number seven stage for race de start Now so, na rider from Rwanda, Uwizeyimana Bonaventure di wear Yellow shirt, for de pesin weh e di pedal fast and na still de team from Rwanda get de highest points and deh get green shirt. |
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, E normal make church full every Sunday for Nigeria 2017 go be year of surprise Na 'surprise' full di 9-point vision Pastor Enoch Adeboye, senior pastor for di Redeemed Christian Church of God, share with millions of church people for im N... |
African migrant use spiderman move save pikin wey hang for upstairs "I do prostitute work for Libya, I no go lie" - Returnee I sell everything wen I get to go Europe - now I don come back house and I dey broke Afta Gassama meet French President Emmanuel Macron for di Elysee Palace on Monday, oga presido talk say di Mal... |
Na Nigerian-American artist Kehinde Wiley and Amy Sherald do am. |
Di insect market currently dey grow wella as for Spain, one supermarket chain dey sell snacks wey dem use cricket make. |
Nigeria journalist don win BBC Komla Dumor award |
Another thing we de for inside dis tori Ogoniland: See how Shell don do oil waka28th November 2017 Shell bribe Nigerian oil minister $1.1bn - Italian officials15th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey tur... |
evne tho e bin dey illegal dat time, many pipo decide to keep US dollar wey dem bin buy for black market. |
Buhari don tok ontop say Supreme Court free Bukola Saraki |
Why Commonwealth kontris must do business together Na Friday dem go make di decision weda Prince Charles go succeed her as head of di Commonwealth. |
For Kumba for one polling centre, 17 thousand bi get for vote but wit gunshots, deh no get even two hundred voters. |
See oda tins wey go dey different for di popular award - MTV Music Awards 2020: Best quarantined performance, list of nominees - See oda tins wey go dey different for di popular award 31 July 2020 Wia dis foto come from, InSTAGRAM Wetin we call dis foto, Lady Gaga, Drake and Ariana Grande Dis year MTV Music Awards go i... |
Another thing we de for inside dis tori Why Man U sign Ibrahimovich again24th August 2017 David Beckham na football club owner for US!30th January 2018 Premier League: Man City need one more win afta Saturday result31st March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Inf... |
Some no happy wit di way dis codeine addiction don enta anoda level, while others no happy wit Emzor. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 E no dey clear wetin make am to come out to talk who invite who, but e be like say na dis tweet from di model, wey she don delete now: Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Dis na her latest post: Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Oga Buhari bin enter Lagos on... |
I don kill like 20 pipo - Husband and wife wey dem see deadi bodi for dia fridge Na 17 pipo no be 30 die for Offa - Police Wia dis foto come from, NGPolice Wetin we call dis foto, Police say di gang leader and im boys don confess say dia hand no clean on top di kill-kill wey dey happun for Ankpa E say because of wetin ... |
Di 17-time Grand Slam champion go play world number three seed Juan Martin del Potro, di 2009 champion on Friday for semi-finals. |
Skip Twitter post, 2 My compound in jakunde I am just going to remain indoors till this water dry off #Lekki #Lagos #Rain #Flood pic.twitter.com/SdzzEhPMBS— I proudly support Alex unusual and Omashola (@BoseD7) October 12, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Well this is not Lekki.... this is Owode area a... |
De lawyers take three hours for argue say make court give correct punishment for Mancho and e kombi dem. |
Just as Princess Ayako dey forced to give up her title as princess, di same tin na also happun to Sayako. |
June 12: Tins you fit no sabi about MKO Abiola |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.