text
stringlengths
21
14k
Facebook wan make goment begin regulate dem Facebook confam say hackers steal informate of 29 million users Facebook dey expected to show di full plans dis summer and e don already speak to Bank of England governor Mark Carney.
Davido don enter Instagram to hail di two friends.
Wetin we call dis foto, Lagos and Ekiti State government get sex offender register wey get names of people wey dey guilty of sex crime.
"Dem see di registration number and di tin wey surprise dem well-well na say most of di plane body still dey," Na wetin im add put.
For Day 1 for dem first heat, dem clock time of 52.21 seconds and dem second heat dem clock 52.55 seconds.
Wetin di BBC torchlight don dey tori pipo dia mouth for Senegal since dem publish am for early June.
Holy water don kill 10 pipo, dey spread diarrhoea
If President Akufo-Addo no speak, we go die."
Another thing we de for inside dis tori Mimi Mefo: Authorities treat journalist like armed robber - President Cameroon Union of Journalists8th November 2018 Awah Thomas: Cameroon journalist for prison finally go hospital18th September 2018 How Bleu Ivy Hotel staff beat BBC journalist, seize equipment25th June 2018 ‘You dey like lizard, we go cripple you’ - Party loyalist warn Ghana journalist1st February 2018 Press Freedom: Wen journalists dey corrupt, freedom no dey3rd May 2018 Press Freedom Day: Three tins wey dey affect tori pipo3rd May 2018 Malta: Son of journalist wey dem kill dey vex17th October 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?48 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
William Troost-Ekong (Nigeria & Bursaspor) 28.
‘I no know say pipo dey do womb watching until I marry’.
Google and Facebook no dey follow EU data laws 27 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many pipo no get time to read all di small writing wey dey for terms and agreement One study don find say Facebook and Google no dey hear word on top di new laws about users privacy for internet wey European Union bring comot.
"Police claim say dem send letter to clerk of di senate about Dino mata, but I check for clerk office, I no see anytin like dat"na so di senate president tok.
Pariyakorn na di daughter of ogbonge Muay Thai promoter, Songchai Ratanasuban, and she don dey work for boxing promotion for 30 years.
Woman wey want apply no fit get belle From dis website, you go see all oda relevant answers wey apply to man and woman wey dey fit to apply.
Another thing di Oga Ahmadu talk be say di officers go respect human right, say dem no go do anyhow as dem dey do dia work.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Top list of country dem wey get women and girls Prisoners pass US211,870 CHINA107,131 RUSSIA48,478 BRAZIL44,700 INDIA41,119 MEXICO17,834 PHILIPPINES 12,658 VIETNAM 11,644 INDONESIA 11,465 MEXICO 10,832 MYANMAR 9,807 TURKEY 9,708 For di past two years since dem announce di last list, ni number of women and girls for Brazil, Indonesia, Philippines and Turkey don rise sharply even as di number don reduce well-well for Mexico, Russia Thailand and Vietnam.
E start small small, begin shake di cassava leaves wey dey di area, den di palm trees dem too begin shake bodi.
Another thing we de for inside dis tori Lionel Messi birthday: 10 special moments for di Argentine footballer24th June 2020 Ronaldo: See all di times di Juventus striker don lose for final for im football career18th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di way wey George Floyd take die don cause plenty pipo to comot, protest racism and how police take dey kill black Americans anyhow.
Di place wey dem see di lions na near one town wey dem dey call Fochville wey be place wey get farmland for cattle and communities wey dey do gold mining.
resident Buhari visit Lagos: Goment don do u-turn decide not to close down any road 8 February 2019 Wia dis foto come from, LASG Wetin we call dis foto, Lagos pipo dey free to waka go do dia business on Saturday wen presido Buhari do im visit, di state goment don announce Lagos State goment don announce say dem no go close down any road for di city again during di visit of presido Muhammadu Buhari on Saturday, 9 February.
- Akere Muna13th September 2018 Anglophone Crisis: All man di run from Buea and Bamenda13th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Tennis Head coach for Oyo State Sports Council, Saliu Tirimisiu say "pipo dey forget say umpires dem be human beings and e possible say dem fit make mistake."
Anglophone crisis: Why Sisiku Julius, odas no gree appear for military court again 1 May 2019 Wia dis foto come from, Defence Counsel Wetin we call dis foto, Sisiku Julius Ayuk Tabe for Yaoundé military court Lawyers weh deh di defend Southern Cameroon leaders, Sisiku Julius Ayuk Tabe and nine odas don say as law tok dia client go only appear for military court again afta Appeal Court ruling.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Keiko die for Norway for 2003 Keiko di killer Whale Na for 1979 dem capture Keiko for Reyðarfjörður, Iceland before dem begin sell am give aquarium and other amusement park.
The Complete Nigerian by Peter Enahoro Dis novel torchlight di tins wey make Nigerian men and women different from oda pipo.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 But im manager Steven Chasman don comot to talk say di picture na just bad picture of am, at im age.
Di election commission add say main opposition party wey bi UNITA, get like twenty-five percent of di vote.
"All my friends come dey call me say na wetin e wan do be dat but I no want anybody to tok to me about am.
Police for Tanzania don arrest one controversial pastor after video show am dey dance with bottles of beer and im dey talk say bible allow make people drink and fornicate.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Gunmen kidnap former Minister for farm23rd August 2017 Nigeria: Evans say im dey guilty30th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 2 If Tom Cruise is man enough to accept this challenge, McGregor Sports and Entertainment will host the bout.
Im add say dem don carry di herdsman give police.
But she draw ear give travellers make dem no overdo demsef.
Skip Twitter post, 1 i very nearly cried watching the lion king trailer .
"The whole game dey too much," im tok.
lose You predict say Senegal go lose to Algeria.
Another thing we de for inside dis tori FaceApp challenge: Tonto Dike, Ali Baba, Jonas Brothers, Ludacris, oda celeb dey post old age look17th July 2019 Kiki Challenge turn crime for India9th August 2018 Facebook Challenge: Man don surrender after police get 1000 Likes19th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her.
Di German champions go top dia group if dem win and di oda match end for draw.
Dem design document which dey capture roadmap to peace for di people of Yendi.
As dem dey read di judgement, Chief Justice Dipak Misra tok say adultery fit be wahala for marriage just like divorce but "e no fit be criminal offence".
2018 Winter Olympics: Nigeria bobsleigh team say dem no go carry last Dem no support media player for your device 2018 Winter Olympics: Nigeria bobsleigh team say dem no go carry last 15 February 2018 Nigeria first ever Winter Olympic bobsleigh team tell say dem no go carry last when dem reach South Korea.
Protestors dey call on Ghana President, Nana Akufo-Addo make he intervene in de matter den initiate process wey go open up legal education for Ghana.
Di CECAFA General Secretary, Mr. Nicholas Musonye, say in dey "happy to hear di good tori," and im wish Somali Football Federation President Abdiqani Said Arab "good luck for all di good work wey im dey do for Somalia and African Football."
Di fight for independent wey di Indigenous Pipo of Biafra (IPOB) dey fight be one type of ethnic clash for di kontri.
Wia dis foto come from, Red Dragons De militia don push back attacks for pawaful Cameroon army even de wan weh US train for seka de support weh deh get for de two regions, Okereke tok.
Who be di main contenders for Edo govnorship elections?
Bishop Nwaogu wey confam di tori to BBC, say im no wan tok more ontop di mata for public.
All sorts of foolish hot takes in the coming hours PS: Gloaters about Mr Price leaving Nigeria will not mention they’ve also recently exited Australia & Poland https://t.co/HNhQXx5fSG— tolu ogunlesi (@toluogunlesi) August 3, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Looks like the Shoprite Sale deal is much much closer to conclusion than assumed But wait for official announcements thanks.
Another thing we de for inside dis tori Black Panther: Chadwick Boseman show im skill as T'Challa Black Panther na tori of T’Challa wey return to im country - Wakanda - to succeed im papa wey die as di king16th October 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers15 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
ort Harcourt hotel killing don claim anoda girl life 13 September 2019 Wia dis foto come from, Other Rivers state police don confam di death of anoda young girl wey die by strangulation for one hotel for Omoku area.
Wia dis foto come from, Twitter: Insert Title Wetin we call dis foto, Dier denied his behaviour was "threatening" and told a hearing he was protecting his brother "One independent regulatory commission later torchlight say wetin Eric Dier do dey threatening."
Even her mama wey die, no make Kiki gree travel go Cameroon because people wey wan wound am say dem dey wait for am.
Di Prime Minister also talk say im go make sure say dem do "free, clean and legal" elections, and im say di mata dey "sad" because im no think say e go reach like this.
Di oda two wey involve attacks on civilians, mass arrests and to dey detain suspects, abuse, torture and execution na for di hand of military.
After dem throw di husband comot for di house, di family get help for anoda place.
"President Muhammadu Buhari go tomorrow, Tuesday start four day waka to United Kingdom."
"Di judgement no go take effect immediately because di convict get chance to appeal even after another conviction govnor need to sign death warrant for execution to happun."
No be only Port Harcourt pipo dey rush sex toys.
#NGAKOR pic.twitter.com/yyJlcUJOdy— CHIDUBEM NJOKU (@ChidubemNJ) June 12, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Go, Naija!
Peter Ozo-Eson wey be di General Secretary of NLC, tell BBC Pidgin say all di tok about weda di president use im mouth take confam di N30,000 as minimum wage for workers, no concern dem.
Another thing we de for inside dis tori Bad pipo send explosives to Clinton and Obama house24th October 2018 Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for internet?19th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Laycon I no hate you, we get our disagreement but I no hate you.
But for Northwest, pipo buy dia chop and oda tins for week-end for manage dis week for lock down again till week-end.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Black Pipo for ground dey protest George Floyd Killing Rumour still dey fly upandan on top weda Tupac bin survive di September shooting for Las Vegas, but wetin sure be say 23 years on, im music still dey live on.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Back for Africa, Nigerian soprano Omo Bello dey practise for Lagos.
Nigeria 2018 budget: Dust bin, grinding machine and 104m for dogs. Tins wey dey Nigeria 2018 budget
E never sure if di sweater fit help if cold dey catch person or na just to show yourself.
Health authorities don draw ear give di attackers say make di public no touch di samples because di ones wey dey infected fit dey inside, according to News24 website wey bin dey quote one official from di National Health Laboratory Services for Eastern Cape province.
Latest fuel price in Nigeria per litre and wetin we know Ghana go begin international flights and reopen university Waec mathematics expo leak?
Another thing we de for inside dis tori Rest beta pass medicine for some sickness - Health experts23rd October 2017 Three cups of coffee per day ‘fit help you’23rd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
David Misal, di Police tok tok pesin for di state say di gbege happun for one village near di state capital Jalingo, na dia some youths for di state begin burn tire block road.
Find out which one this Tuesday at 8am GMT pic.twitter.com/iFTlWxfy7x— Usain St. Leo Bolt (@usainbolt) February 25, 2018 End of Twitter post, 2 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Diamond bank don marry diasef off give Access bank 17 December 2018 One new generation bank announce Monday say dem marry diasef give anoda new generation bank onto buy over and take over levels.
Di last time e win for dis category for BET na for 2014.
"After I hear say e tell my parents say im no get money and my parents decided to stop di relationship, I just decide say di best tin na to kill myself so dat I fit rest."
Rory meet Lucy for one dating site wey dem dey call Tinder, dem come do boyfrien and girlfriend for four years before dem marry for Camberwell register office.
Wetin we call dis foto, Shops no open for popular Wuse market for Abuja No be everybody happy to dey house.
Eti-Osa debate: Ibrahim Obanikoro say im papa na im Godfather
Na Magadji don also talk say flood don already dey affect villages and parts of Niger capital of Niamey.
But now dem no know whether all of dem dey inside di car or whether some of dem dey waka for road.
Video Journalists: Sarah Tiamiyu, Abdulmalik Fahd and Faith Oshoko Another thing we de for inside dis tori Video, Domestic Violence: Nigeria women don open mouth1st February 2018 1:21 Video, My landlord buy visitors' book for me - Single woman and rent palava, Duration 1,2114th August 2018 0:58 Video, 'Na so men dey spoil small pikin future', Duration 0,5826th October 2018 1:36 Video, Sexual harassment dey Africa too, Duration 1,3618th October 2017 0:58 Video, Ochanya Ogbanje death dey provoke campaign against rape, Duration 0,5826th October 2018 Ochanya: Di sad tori of 13-years-old wey die afta dem 'rape' am25th October 2018 See wetin dis women dey use dia motorcycle do23rd April 2018 Di plenty palava wey single mama dey face for society4th January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Dem ban items like Phone, Wrist Watch, Calculators, Spy glass, Cameras, Recorders, Microphones, Ear piece, Pen ort Biro, Smart lense, ATM card, Eraser and odas.
He answer di question wey different Nigeria NGOs present to am on top .
Dem also add say dem no go accept Temporary Voters Card and dem no go tolerate vote buying.
Nigeria reply as Samuel Kalu curl one shot wide but Madagascar continue to make di better chances.
"Since then, honestly I no dey use car transport because I dey fear for di road.
Health workers for Nigeria don start strike 21 September 2017 Wetin we call dis foto, E never too tey wey Resident Doctors suspend dia own strike Joint Health Sector Unions (JOHESU) for Nigeria don begin strike today.
Na all dis one make the Presidency present "transparency charter" wey go show everything wey Mrs Macron go dey do; the paper still show say na her husband, President Emmanuel Macron, wey go dey give her money to use.
Game of Thrones season eight trailer dey sweet pipo for belle
Di man wey say make BBC no mention im name tok say e hand over im motor to somebody wey dey run am.
Another thing we de for inside dis tori How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls'27th February 2018 Nigeria government don return 106 Chibok girls to dia papa and mama14th September 2017 Nigerians say Buhari dey use Chibok girls cover people face5th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Nigeria: Wetin 5,222 megawatts electric fit do?
Another thing we de for inside dis tori Liberia Election: 'We never announce result yet'- Henry Flomo27th December 2017 Video, Arsene Wenger don 'carry' fake George Weah news12th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you23 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Villa goal difference now don worse pass Southampton own, and dem suffer dat that 9-0 home defeat by Leicester on 25 October.
Mikel make 249 Premier League appearances for Chelsea inside di 11-year spell, wey end wen e comot Stamford Bridge for 2017.
"E dey always call me village man dat na why I break my friend head" Why I write Will for my cat, Sweety - Kano man But Hisbah tok say dem no dey hold pesin pass di time wey Nigeria law allow.
Na for inside statement na im Playboy Enterprises say Mr Hefner, 91, die peacefully for im house, for USA, where im bin dey.
Anglophone crisis weh start for 2016 with lawyers and teachers strike don reach level weh day no di pass without shooting for de two regions.