text stringlengths 21 14k |
|---|
"We believe say engaging di youth for positive development go ensure safer and better Osun," na wetin im tok. |
Di lawyer add say similar thing happun for 2002 during di tenure of former Kano govnor Rabiu Kwankwaso but court later clear di orphanage to continue. |
oronavirus symptoms: Ghana don record first cases of Covid-19 outbreak, patients enter Ghana one week before symptoms start dey show 13 March 2020 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, (Stock image) Travellers wey dem dey screen for main airport as part of preventative measures Ghanaian authorities say dem don start di process of tracing everyone wey bin contact di first two patients wey test positive for Covid-19 disease. |
Extra sitting for chair get hand for things like obesity, cardiovascular disease and diabetes. |
Rann attack: Buhari don condemn kill-kill of aid workers |
Oga Mustapha tell tori pipo afta im meeting wit di president say, states go now manage di pandemic while di Federal goment go coordinate tins. |
Dr Anthony Fauci wey dey run NIAID tok say: "Di informate wey we don gada show say remdesivir get ogbonge positive effect to reduce di time for patients to recover." |
One of di leaders of di organisers of di protest Aliyu Isa bin post for Facebook earlier on say dem dey gada to show say dem no gbadu wetin INEC do and dem dey concerned about dia stateOn Saturday, PDP chairmo Engr Rabiu Bichi hold press conference wia e tok say election no hold for Kano and na just thuggery happun. |
Di minister still confirm say di crash kill all di 12 crew members wey dey inside di plane. |
Following dema investigations, FDA discover some eight companies who dey behind di 41 skin bleaching creams for both men den women for di Ghanaian market. |
Another thing we de for inside dis tori Holy water don kill 10 pipo, dey spread diarrhoea7th September 2018 Go-slow hold robbers wey go rob bank14th June 2018 "Di reason why I wan give my money to my cat 'Sweety' afta I die"11th September 2018 Scientists say goat dey prefer to stay wit pipo wey get happy face1st September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Mauricio Pochettino no mind to look outside Premier League top six for im next job By Simon Stone BBC Sport 23 May 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mauricio Pochettino spend five years in charge of Tottenham Mauricio Pochettino dey reason to find im next managerial job outside di Premier League top six. |
Wia dis foto come from, Kawijko Media Wetin we call dis foto, Aguero crash inside taxi on im way to di airport. |
Di blind man wey dey helep oda blind people for Cameroon Di small boy wey dem kidnap to guide blind beggars Afta e get master e no fit see how dis go helep e so e decide go for school of journalism, wen e finish e drop laik 50 job applications. |
Nigerians dey happier pass before - WHR Di way musicians and sports pipo dey train to learn, do better and succeed, na so you gats do if you want be happy. |
Di photos dem na from AFP, Reuters, and Getty Images Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Ghana: Lai Mohammed, Minister of Information warn 'enough is enough!' |
I don meet people wey don suffer sexual harassment for football clubs wey dey Port Harcourt, Jos and Abuja and even di national team, Super Falcons." |
FIFA World Cup 2018: Putin don draw ear give officials |
Who go be di next oga patapata of Nigeria football Nigeria don escape Fifa ban as goment recognise Amaju Pinnick Di result wey di NFF Electoral Committee release show say Amaju Pinnick get 34 votes, Aminu Maigari - 8 votes, Taiwo Ogunjobi - 2 votes and Chinedu Okoye - No vote. |
Wia dis foto come from, Warigbani Ezekiel/Facebook Wetin we call dis foto, Ezekiel Warigbani Zebulon But Zebulon saydem no see as "big deal" as already dem dey for court and we go challenge. |
NLC bin tell BBC Pidgin last week say if goment no gree pay N30,000 minimum wage, dem go begin nationwide strike on Tuesday 6 November. |
Skip Twitter post, 1 Just created our WhatsApp family group chat. |
"We di try for restore mangrove for Kribi side, and we get support from di Food and Agriculture Organisation (FAO), World Wide Fund for Nature, WWF and odas for restore mangrove for de side for Polongue. |
Musa Nuhu say di closure go last till April 23. |
Erica, na one of di 20 housemates wey enta di Big Brother Naija Season 5 Lockdown house before dem disqualify. |
Wia dis foto come from, Amadu Mathias Wetin we call dis foto, Dis one na for one ceremony wia he surrender im arms Police accuse Gana say e kill 17 pipo for Zaki Biam and 50 others for different locations for Benue state. |
Our members neva get di moni. |
Mali military junta don close di kontri borders and impose curfew Wetin be Mutiny and wetin we know so far about Mali Mutiny Military Military for Mali bi na independent institution, so president no bi fit control de army, reason why deh bi try for take pawa before and success for April 18. |
9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise. |
Skip Twitter post, 2 Hahaha now u wan run in the lions dan right? |
Cholera outbreak too common for Africa sake of dirty gutter and oda standing wata wey dey pollute clean wata for di environment. |
Nigeria: Kaduna Teachers don fail Primary 4 test |
We go come back stronger and more powerful. |
Di main tin wey government lawyers for Philadelphia wan do with dis case na to show say Jabateh commit wetin dem dey call immigration fraud, meaning say im lie about im past when dem give am visa to become US citizen. |
Sake of dis order, di International wing of di Port Harcourt International Airport dey empty. |
Kenya election: Court say make third candidate join race |
"All of us get di same commitment, to support and defend di constitution. |
Di US Food and Drug Administration don also sama warning say make pipo no drink disinfectants, as dos pipo wey dey claim say dem get products wey contain bleach and fit treat everytin from autism to Aids and hepatitis, dey lie give dem. |
Mr Ogunlano tell BBC Pidgin say di two of dem na performing artists, and as their daughter no gree comot belle after 41 weeks…dem feel say heavy dance go help di pickin. |
Tori be say thousands of pipo na im di gbege affect. |
She talk say she hope say as she talk her tori, others go come out to talk their own. |
"Playing on Wednesday, and today and again on Tuesday play a major factor. |
"My heart dey heavy" - Pastor Ituah tok for im first interview since im wife Ibidunni death Wetin dey di sexual harassment bill wey Nigerian Senate pass? |
Di president say make Nigeria vice-president Yemi Osinbajo torchlight di mata and report back to am. |
From museums all ova de world to presidents for de abroad, di work of di Ghanaian craft master dey make pipo wonda. |
Di Chairmo of di CCT, Danladi Umar, order security agencies to produce oga Onnoghen for di tribunal on Friday. |
Last week, as President Muhammadu Buhari go London to go receive treatment from im doctor, health workers for state and local goment for di kontri join dia colleagues for federal health centres to go on strike. |
Another thing we de for inside dis tori Notre-Dame Cathedral: Sharp facts you suppose know about di 850 year old building16th April 2019 Ghanaians blast Prez Akufo-Addo over Notre Dame fire tweet, meanwhile flood kill 5 for Accra but he no tweet16th April 2019 Notre-Dame Cathedral: Fire dey burn di ancient church15th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Gregory McMichael and his son, Travis, armed themselves with pistol and shotgun and pursue oga Arbery for dia pickup truck for dia neighbourhood. |
Jerry Rawlings - Voters ID card registration in Ghana 2020 and Volta, Oti region military deployment dey create 'suspicion' weather in Ghana now - Jerry Rawlings Favour Nunoo , Ghana 29 June 2020 Wia dis foto come from, Jerry Rawlings Wetin we call dis foto, Jerry Rawlings on Voters ID card registration in Ghana 2020 Ghana opposition National Democratic Congress (NDC) condemn de deployment of military operatives to Volta den Oti regions ahead of de compilation of new voters register. |
E later join All Progressive Congress (APC) until June 2014 wen im returned to Peoples Democratic Party. |
ue protest organisers accuse Nigerian Army say dem shoot three people 4 January 2018 New Informate 5 January 2018 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, People enter street dey protest for Makurdi, capital of Benue State People wey organise protest waka for Benue State, north central Nigeria, don accuse Nigerian Army say dem shoot, come kill two people and wound one of dem members. |
rian skater - 'Pipo say I go kill mysef’ - Nigerian skater Dem no support media player for your device 'Pipo say I go kill mysef’ - Nigerian skater 17 January 2020 Omotosho Samson dey skate for di streets of Lagos. |
Another thing we de for inside dis tori Nigerians no fit enta EU kontris from 1 July until further notice - Dis na why1st July 2020 Pandemic: New virus in China after Corona like Swine flu, Coronavirus pandemic, Ebola virus, Malaria and oda infectious diseases wey animals transfer to humans1st July 2020 PSquare Peter Okoye share how coronavirus infect am, im wife, family for Instagram video and how e affect di Nigerian musician Zoom show27th June 2020 Coronavirus lockdown: Govnor Babajide Sanwo-Olu don order lockdown of Lagos25th March 2020 Lagos coronavirus update: Traditional medicine, Chloroquine trial, see di latest ontop Covid-19 from goment21st May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"If you check de transcript dem add, you go see say no evidence of sex for grades dey" Margaret Amoakohene talk Accra-based Citi FM. |
Another thing we de for inside dis tori Yahoo-yahoo: EFCC don arrest fake CBN governor20th December 2019 EFCC collect court order to freeze Lagos Govt account7th August 2019 Why EFCC arrest Patience Jonathan younger sister24th January 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Nowadays e dey very hard to reach quarter-finals because di teams dem dey strong well-well, so you need to perform well," na wetin im add put Three tins to expect wen South Africa jam Nigeria for AWCON Nigeria Super Falcons don win 2018 AWCON Why women footballers no dey collect di same winning moni as men? |
Mr Odinga say di election no suppose take place at all in di first place as di electoral body no get enough time to arrange for di election. |
Na im encourage me to go into poetry" Dat na how di oga for Literary Appreciation Organization Angus Chukwuka take describe literary icon and poet Dr. Gabriel Imomotimi Gbaingbain Okara. |
Di mother of two pikins wey be chef for United States of America enter plane all di way from California to come see Isa for di first time. |
Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 End of Twitter post, 11 As dis wan dey happun, Lagos state police tok-tok pesin Chike Oti say make pipo no blame dem for di gbege wey happun for di "Free Lagos" press conference yesterday. |
Dis collaborators go in turn, provide solutions to di questions wey dem go send to dis customers alais subscribers through some websites, SMS and Whatsapp, even as dis dey against Waec regulation of: Use of cell phones inside di examination hall is not allowed. |
Oga García-Sayán also fault di recent arrest of one of di senior lawyers wey dey defend Onnoghen, say lawyers work dey important to make sure say justice dey, and dem no suppose ever face threat or prosecution wey no follow wetin recognized joinbodi dem don write down. |
NO NEEEEEEEED ANYMORE EHHHHH MAKEEEE WHO WAN COLLECT THAT #BBNajia MONEY collect am jorey.. smh smh smh... |
Tillerson dey for China dey meet with President Xi Jinping and other officials, and im dey hope to encourage dem to implement sanctions. |
I mean im na citizen of dis kontri and im dey free to associate wit any group as long as im do am according to di law wey rule dat group," Oga Osagie tok. |
He reveal say he wrote give President Xi Jinping say Ghana dey stand plus dem. |
Germany coalition talk don scatter after FDP comot |
President Muhammadu Buhari suspend Onnoghen last month ontop allegations say di judge no declare im assets. |
Den member wey dey represent Yenegoa constituency one Oforji Oboku come move motion to elect Monday Obolo wey dey represent Southern Ijaw constituency two. |
Before today announcement, Odinga suppose challenge di ruling Jubilee party candidate and current President Uhuru Kenyatta for October 26. |
Senior civil servants for Osun state collect only half of dia November salary on Thursday 21 December. |
Why dem dey thief deadi bodi for Kano cemetery |
Another thing we de for inside dis tori Story book wey dey promote Pidgin and oda language don show20th March 2018 You fit read book wey dem write for Pidgin?20th January 2018 World Book Day: Meet Nigerian wey dey try set reading record1st March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
E go take like 48 hours to know di result of di test results, according to health authorities. |
Ganduje wey talk with BBC Pidgin, also yarn say e happy well well as federal gonment ban cough syrup wit codeine after the BBC Documentary wey enta everiwhere. |
Federal University of Technology, Minna: Post UTME and Direct Entry screening exercise for di 2020/2021 admission exercise go start from Monday, 21 September and go end for 18 November, 2020. |
Ministry of Communication for tweeter say no bi true say deh pipo weh deh move dem for central prison don die. |
Senator Elisha Abbo: PDP condemn, Atiku Abubakar want apology from Nigeria lawmaker wey attack lady for CCTV footage 3 July 2019 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Senator Elisha Abbo win election as PDP candidate on February 23, 2019 to represent Adamawa North Central Senatorial district Nigeria opposition party PDP and dia presidential candidate Atiku Abubakar on Wednesday react to di CCTV video wey show Senator Elisha Abbo dey beat up one nursing mother for one sex toy shop inside Abuja. |
Wia dis foto come from, KEVIN LIM Wetin we call dis foto, Dem cari translators enta dia meeting to fit understand each oda From Washington di pipo wey dey include US Secretary of State Mike Pompeo and security adviser John Bolton. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis foundation wey dey help promote di "values, vision and work" of di first black leader of South Africa, don chook mouth for di leadership palava of Mr Zuma through one statement wey dem bring come out on Tuesday morning. |
E hard to do election for Rivers State? |
Him legacy include di positive difference im make wit im philanthropy work. |
'Judgement go serve as lesson to odas' Baba Jibo Ibrahim na tok tok pesin for Kano courts and e tell BBC say nobody go hang Yahaya immediately as e get right to go Appeal Court. |
Tok-tok pesin for police for di state Irene Ugbo confam di tori to BBC Pidgin say Assim don dey dia hand since on Wednesday afta pesin report di mata give dem. |
Africa top fotos dem : 8-14 December 2017 |
De leaders leave some few days inside dis period for lockdown say na for make pipo look for chop. |
Di boat bin carry 60 passengers before e jam one tree wey dey for di middle of di river wey make di boat sink. |
Mikel Obi don retire from international football Ighalo loan move to Manchester United 'shock’ fans "Racism na shelter for di helpless and ignorant," na so Trabzonsport tok for statement for Twitter. |
"Dem demolition our studio den and as part of compensation, di goment come give us di land wey now dey cause gbege," Akiotu explain. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Dem kill two police officers for Bayelsa State23rd January 2018 Nigeria: Police don respond to #EndSARS4th December 2017 Nigeria: Police 'no fit arrest herdsmen'24th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
@NGRPresident This is welcome as that One Good Step in the Journey of a Thousand Miles. |
He draw world attention to how crude oil exploration dey affect di enviromnent of him pipo. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 As di people dey continue di protest for Iran, people for world dey look as di thing dey go because fight-fight for Middle East get as e be. |
York attack: Donald Trump want death penalty for suspect 2 November 2017 Wia dis foto come from, JEWEL SAMAD US President Donald Trump don talk again, say im want death penalty for di suspect of di New York truck attack. |
A state wey don dey suffer Boko haram attack for more than ten years now. |
President wey congratulate Mnguni as im complete im work, say di relations between Nigeria and South Africa go improve, especially on top trade where di two countries get strength. |
After di first headcount, our record bin first show say na 71 dey miss. |
As you dey waka dey go, dey check wia you dey and wia di building dey - e fit epp you map di area for head. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.