text
stringlengths
21
14k
owen University don shut down afta students 'riot' ontop 'drug abuse' suspension Ogechi Obidiebube , Lagos 3 December 2018 Wia dis foto come from, Bowen Bowen University don shut down till further notice and dem don tell all students to comot for premises latest 4pm Monday or face disciplinary action.
E say dem come inside parliament after dem bone di opening session come stand dia ground say parliament must discuss di issues; crime and violence wey don dey happen for di two English speaking area for di country.
Henrietta Yakubu say operatives of di Bomb Detection Unit of di Nigeria Police Force, officers of the National Drug Law Enforcement Agency, NDLEA, Quarantine services, dey monitor all di load wey pipo dey carri during and afta screening and if dem suspect anything inside one bag, dem go carry am comot check am well-well.
She tok say parents also get plenty blame inside di mata as some mama and papa dem no dey put eye at all for tins wey consine dia pikin dem.
No be today Africa don dey go World Cup, and some ogbonge players don represent dia kontris for football biggest stage.
Di work na for four hours evri week.
According to di father of di pikin, di little girl, Rosemary, bin dey play in front of dia domot for around 6pm on Wednesday wen she be go missing.
Another thing we de for inside dis tori Wenger tell fans for send-off: 'I go miss una'6th May 2018 Arsene Wenger: See wetin pipo dey talk20th April 2018 Image gallery, Seven pictures as Arsene Wenger mark 811 Premier League matches31st December 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal40 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Trump 'vex' Denmark afta im snub dem ontop Greenland mata 21 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Denmark Prime Minister, Mette Frederiksen, say she dey "vex" afta Donald Trump cancel im visit ontop di future of Greenland mata.
Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 End of Twitter post, 9 Again, Wizkid and Davido Okay, so people never get over di shock say Davido make surprise appearance for Wizkid concert, so dis na one thing wey dem been dey look out for, for Davido own concert.
Im cut down di number of ministries to 18, dem sack some senior officers for civil service and di police.
Many of di early cases na from pipo wey visit Wuhan Seafood Wholesale Market and scientist reach agreement say di virus get natural origin.
find out say di palava for Akwa Ibom House of Assembly na because APC members dey protest as di Speaker of di Assembly, Onofiok Luke declare Itu state Constituency seat vacant after Federal High Court for Uyo, di Akwa Ibom State capital for south south Nigeria sack di member Idongesit Ituen wey dey represent Itu state constituency because im defect from PDP to APC and na last Wednesday 14 November 2018 Justice F. O Riman deliver dis judgement.
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria amputee girl 'no wan stop to dey smile'18th October 2017 Video, Nigeria: 'Why we Amputee United'24th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Buhari go meet Nigerians inside South Africa today Buhari tell Ramaphosa to copy how e stop do-me-I-do you attacks Afta Presido Buhari give im fellow citizens di message wey im carri come, e later tell dem say: "Make I also call on all Nigerians to dey obey law and respect di authorities of wia you dey live here.
Meanwhile Sergio Aguero and Lionel Messi hit bar for dia kontri Argentina, wey neva beat Brazil for any major competition since 2005.
Umar Musa Yar' Adua University Katsina don begin online post UTME/ screening exercise.
Another thing we de for inside dis tori Boxing: Anthony Joshua dey eye two more titles after im beat Takam30th October 2017 Anthony Joshua: Di one tin wey remain for am1st April 2018 Anthony Joshua no mind fight Karate style21st August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Gofundme campaign to raise $100,000 for Atiku to fight APC and INEC dey shake Twitter6th March 2019 Nigeria Elections 2019: Why we arrest Atiku son-in-law - EFCC4th March 2019 Nigeria 2019 elections: I go make my friends rich as far as corruption no enta - Atiku17th January 2019 Nigeria Presidential Election 2019: Kukah, Abdulsalami meet Atiku, Osinbajo to cool tension1st March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 2 Rip DJ Arafat.
Skip Twitter post, 2 While getting ready to be commissioned after the lockdown eases , Warri-Itakpe Railway stations has now been connected to electricity, This will cut down the travel time [from road traffic] by 3 hours from Delta, through Edo to Kogi in the North.
If di ban neva comot by October 11, Sierra Leone no go fit play dia Africa Cup of Nations qualifier against Ghana, wey go dey postponed till October 15.
Wia dis foto come from, RACHAEL BLAND Wetin we call dis foto, Rachael Bland wit her husband Steve Pipo for social media and oda places don dey send messages wen dem hear di news say Rachael don die.
Di crime wey dem say di donkeys commit be say dey go chop plants wey dey grow and destroy flower pots wey dey outside di prison gate.
New Federal Universities, Polytechnics, College of Education don get approval JAMB: 'No be only 200,000 candidate get admission, more dey come' ‘Make dem provide my daughter boys kill' JAMB form drop from 5000 naira to 3500 naira, and NECO form reduce from 11350 to 9850 naira while cost for Basic Education Certificate Examination reduce from 5500 to 4000.
Shiites: Times wen Islamic Movement (Nigeria) don kwanta wit security agents
Independent National Election Commission - INEC wey be Nigeria election office dey join bodi wit celebs and ambassadors from European Union and Ireland to ginger university students all over di kontri to get dia permanent voter card.
J Hus: Rapper say 'black magic'(juju) help am well-well for life
Wia dis foto come from, NIDCOM Wetin we call dis foto, Abike Dabiri and di mama of oga Bello wey die for Northern Cyprus How Ibrahim Bello take die?
"I tink wetin Beyoncé don do with African artistes and producers na good look for Africa music for America.
Pastor David Ibiyomie wey be founder and senior pastor of Salvation Ministries bin call out Daddy Freeze say im dey insult Bishop Oyedepo.
E say e like wen pipo dey underestimate am and call imsef problem.
As attack afta attack don happen for dis area, communities dem for dia don start to dey organise vigilante groups to give dem protection.
Today topic: 'Face mask fit stop #Coronavirus?'
We hear say deh bi di look for separatist fighters."
Cambridge University don start dia own investigation and go consider how dem fit pay for any links to slave trade.
Pelvic floor exercise and change in lifestyle fit help di condition but sometimes, e go need medical treatment.
KNUST SHS: Ghanaians bore after teachers allegedly abandon sick student to die sake of Covid-19 fear 8 July 2020 Wia dis foto come from, Graphic online Ghana Education Service (GES) direct headmistress of KNUST Senior High School say make she step aside for investigations after de death of one final year business student.
End of Facebook post, 1 Miller talk say dem don tell Nigerian Mission office for South Africa wetin happen, but say goment no do anything to stop di killing of Nigerians for South Africa.
But dis dey about to change as lockdowns authorities dey gradually ease down lockdown around di world.
Another thing we de for inside dis tori Ndoki Michele: Douala court don stop case for MRC opposition party mimba and 51 odas4th December 2018 Cameroon Police arrest opposition protesters for Douala27th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Wetin we call dis foto, Emir Sanusi and President Muhammadu Buhari dey shake hand for event for Kano on Thursday, December 19, 2019.
Lazarus Chakwera na opposition leader and former pastor wey dey also lead di opposition Malawi Congress Party (MCP).
Skip Twitter post, 2 So the @officialEFCC is now been used against d deputy sen president, they sent an invitation to @iamekweremadu at 8am July 24, 2018 - to report at 10am July 28, 2019.
Another thing we de for inside dis tori Jonathan: Obama, Chibok girls plus oda tins inside former President book20th November 2018 1:03 Video, 2019 Election: How much politicians dey pay for vote buying?, Duration 1,0321st November 2018 Nigeria 2019 election: How much politicians fit spend for campaigns19th November 2018 BBC Exclusive: Voters dey collect N4,000 bribe for PVC14th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori "If I wait, dem for kill me" - Benue victim15th January 2018 Seun Kuti: 'Herdsmen killing never dey Nigeria government face'17th January 2018 Benue Killings: 'We need action from government'10th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
It dismantles so much and creates new visions of masculinity that black men rarely have the public permission to explore.
Incubation period Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, If you wan cough, do am for your elbow Dis na wen di virus first enta pesin bodi to settle.
Another thing we de for inside dis tori American Senator John McCain don die26th August 2018 John McCain: 5 times wey e no gree wit Donald Trump26th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Di exercise, wey di president order na make decision-making dey smooth, reduce plenti pipo wey get political power and reduce di cost of administration."
Di two main place wey doctors dey go when dem comot Nigeria na United Kingdom and United States.
Obaseki8th August 2020 Obaseki resign from APC to find ticket anoda place for Edo state governorship race16th June 2020 Edo election: Godwin Obaseki visit Nyesom Wike of People's Democratic Party ahead of Primary election afta Adams Oshiomhole All Progressives Congress disqualify di Govnor14th June 2020 Adams Oshiomhole: Victor Giadom say Appeal Court judgement no favour Abiola Ajimobi as APC Acting national chairman afta Oshiomhole suspension17th June 2020 Appeal Court Judgement on APC national chairman: All Progressives Congress chop fresh court order from Victor Giadom18th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ghanaians dey vex ontop Medical Centre 21 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Stetement bin comot from presidency say im dey go UK after im come down with sickness After Ghana government announce say Vice President Mahamudu Bawumia dey go hospital for UK, Ghanaians don troway vex.
25 January 2018 Wia dis foto come from, iStock Wetin we call dis foto, Some people provoke say di registry dey against local Ghanaian names.
aija: Ozo and Nengi last night video as Head of House and deputy for Big Brother Naija dey make pipo tok 26 August 2020 New Informate 27 August 2020 Wia dis foto come from, BBNaija Twitter Wetin we call dis foto, Ozo and Nengi na head of house and deputy head of house for di week for BBNaija house Fans of Big Brother Naija reality show dey react afta video show how Ozo and Nengi sleep and wake up on Wednesday for di Big Brother Nigeria lockdown season 5 house.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Kenya national parliament for di capital Nairobi Madam Gogo also want all local and international flights to get paramedics inside di plane plus also check di amount of alcohol wey dem dey serve give passengers "Di drinking wey dey happun for flights dey terrible, e dey worse than wetin dey happun hia on ground.
End of Twitter post, 8 Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija Season 5 housemates names: Nengi wey real name na Rebecca 'Nengi' Hampson na di first Head of House for BBNaija 202021st July 2020 BBNaija 2019: Meet di new Big Brother housemates Venita and Elozonam30th July 2019 Big Brother Naija Season 5 housemates biography: What you need to know about di 2020 contestants wey just enta di 'lockdown' house24th July 2020 Ozo and Prince BBNaija: Why Big Brother Naija Head of House tell Prince 'shut up' as dem dey do drama rehearsal6th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
WHO regional office for Brazzaville tok say dem don endorse one protocol for clinical trials.
Dis mata of Major General Idris M Alkali rtd wey miss since September don lead to oda tins wey army don find out and di mata dey shake town.
Ghana: World’s most expensive fuel nation – COPEC, ICU dey claim What dis dey mean be say if you dey use like 300 petrol gallons a month, you go fit save like GH¢210.
Also for April, senior al-Shabab preacher, Fuad Shongole, tok am for one audio message say di pandemic dey work in favour of jihadists.
How menstrual pain dey spoil plans like to make pesin no go work, miss school and oda important activities na sometin wey many women fit relate wit.
Sleep over it— Prince S. Adikibi (@AdikibiS) September 20, 2018 End of Twitter post, 3 Anytime, Nigerian and Ghana get tori, jollof must enta sha...
I mean, I know that... but it's really driven home when the words are yours and the pictures are of you.
If you think there’s nothing wrong with the kind of deployment in Volta region, you’re probably part of the problem.— Jude (@mensaduncan) June 28, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Why are we adding tribalistic sentiments to military personnels deployment in the Volta Region?
Nigeria: Fela house go turn to museum 2.
Di state also act fast to ban social gathering, restrict public gathering to not more dan five pipo, unlike wetin you go see for some oda states wey be like 20 to 25 pipo.
Even as goment tok-tok pesin confirm why deh lock de journalist, syndicate for journalists don call e mimbas make de boycott activities dem weh goment di organise for 10 days.
Kano Govnorship Election: Residents dey put ear for ground as dem wait INEC to conduct election re-run
Oga Buhari promise say im goment go increase electricity supply to 7000MW wey go give nine universities, 300 markets light wey no dey off.
Security pipo block assembly gate Wia dis foto come from, Getty Images Just as Nigerians dey recover from dat shock, na so security pipo from DSS wit guns storm di National Assembly block di gate say make no lawmaker enta.
"I want you to know say I come here to give you my love and thank you for your love.
- ANC don tell Zuma Jacob Zuma dey under pressure to resign Cyril Ramaphosa don replace Zuma Im party don already demand say make im step down immediately.
E dey just happy to share im foto wit pipo wey no fit visit di park right now because of di coronavirus pandemic.
Pastor Mugadza come still add say: "As to di reason why God postpone am‚ e no tell me dat - so I really no know why God chose dat direction.
Use Silicone- based Lubricants "Lubricant dey helpful with condom.
Another thing we de for inside dis tori Madrid win no go pass our own- Rakitic12th May 2018 Barcelona go play friendly against Mamelodi Sundowns to celebrate Mandela10th May 2018 Lionel Messi don win battle to use im own name take sell market27th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
"Nivea no dey promote bleaching, Nivea dey promote glow, say you use product and you dey beautiful no be say you bleach."
When Mercy asked Ella if she does drugs and what she does with her resources wasn't that offensive enough and now Omashola is calling her a prostitute and you people are saying Mercenaries should forgive omashola.
And dem don arrange isolation zone for Chegutu to take care of those wey dey sick.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, President Mugabe don give im support to im wife Grace for di vice-presidency Mugabe and Grace Im second wife Grace dey 40 years younger than am, one time she say im dey wake up 4 am to do exercise every morning.
We wan look environmental factor as to why some pipo dey protected and some dey dey too sick from coronavirus.
Government of Ghana decide say dem go terminate de agreement plus PDS sake of fake demand guarantees wey dem present, but dema US partners say de termination be unwarranted.
Boko Haram pipo refuse to release Leah Sharibu after she refuse to convert to islam.
Parliamentary elections go take place for October.
Di researchers behind di work, Prof Christina Wang and colleagues, dey happy about di pill but dey warn about dia findings.
"No charges go come," di statement tok.
Once di GDP for any country dey rise for di previous quarter, na im be say di economy dey grow.
Cameroon go elect senators for March
Caruana Galizia murder: Di fight for justice for my mama wey dem kill
Barrister Agbor Balla, Human Rights Lawyer, Director for Centre for Human Rights and Democracy for Africa too wanda, as e tok wit how individual groups go fit create dia own tribunal.
But i go still file di case becos I wan make point."
Pipo wey dey live for di area tell BBC Pidgin say dem find di body of di girl wey dem say na sex worker for early mor-mor on Thursday around 7:am wey dem wrap for black waterproof drop for one refuse dump along di road.
Trump "said things that were hate-filled, vile and racist ...
Anti racism group para well-well for Silva post, dem say:"Comments about racism no dey acceptable as 'yab', and we dey shocked say somebody wey be role model to millions no understand di nature of im post."
Rolling Out deleted the tweet in which they basically admitted their complicity in Offset's harassment of Cardi.
She say ''Dem kill my daughter 15 days ago as she dey protest against racism, "I miss her but I know say she dey here tonight''.
All dis suspects police gbab dem on Friday for one operation wey dem do for Istanbul Bağcılar district afta di complain from di company wey dem play wayo.
Isolate pipo wey don dey infected Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Isolate di pipo wey don catch am - or suspected cases - dey important to reduce di spread of di virus (stock image) "South Korea and China don do excellent work to track, test, and contain dia citizens," tok Prof Krys Johnson.
Im say as im no get moni, na im make im come see di place wia dem bring am comot.