text
stringlengths
21
14k
Cameroon prison riots: Two days lockdown for support Anglophone prisoners afta riot
Sheyi Wia dis foto come from, Instagram/@officialseyiawo "Bragging na wen pesin be 'empty barrel' but e just dey make noise upandan, while confidence na wen pesin know wetin e fit do, who e be and sabi say e fit make great tins out of nothing."
"De problem na say de woman di fit di avoid de summons, e don get weti weh e bi want'am, for send Chouta for prison.
Police yan say di girlfriend wey Ibrahim stand wit at di time no get any wahala for now since she no follow beat Auwal wey die but dem go soon call her.
Another thing we de for inside dis tori Abdelaziz Bouteflika: Algeria presido don resign afta plenti protest3rd April 2019 Sudan coup leader Awad Ibn Auf don step down13th April 2019 Video, Zimbabwe: People dey jolli as Mugabe comot21st November 2017 Sudan crisis: Military call for snap election as pipo no gree dem4th June 2019 1:00 Video, Sudan crisis: Security forces open fire against protesters, Duration 1,003rd June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Na fire damage di bridge about 11 years ago, but dem arrange contract to repair am for 2012.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Uwujaren tok say, ''Dem don draw ear give EFCC on top tori wey claim say we freeze di bank accounts of Senator Ademola Adeleke, candidate for di opposition People's Democratic Party (PDP) for di September 22, 2018 Osun State govnor election and im family members wey include musician David Adeleke''.
Abdullahi - APC congress: Tok if you no like wetin happen - Abdullahi 7 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria ruling All Progressive Congress (APC) don tell members say if dem no like wetin happen for ward congress wey happen for di kontri, make dem carry dia vex go committee.
A father is a father irrespective of marital challenges.
Another thing we de for inside dis tori Halloween or New Yam Festival?1st November 2018 Why Drake 'God's plan' video make people cry18th February 2018 "Beyonce light skin dey help her career" - Beyonce papa6th February 2018 Blac Chyna: We dey look into her 'bleaching cream' parol to Nigeria - NAFDAC21st November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, ‘I no fit complete my master’s because of Schizophrenia’ Wetin you fit do for pesin wey wan commit suicide Di first place to begin prevent suicide na from house.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 BBC try to reach Keyamo to get im side of di tori but e no pick call.
Di career wey Adesina don carefully create fit crumble if di new investigate show say im reign as di oga of AfDB no dey pure.
Opp Forte Oil(AP) Filling Station, after Nyanya Bridge, Nyanya, FCT-Abuja GOMBE Community Education Resource Centre, Tashar Dukku, Behind Musaba Hospital, Gombe,Gombe State GOMBE Dukku Community Science Secondary School, Computer Lab, Darazo Road, Opp.
Penda Ekoka fall as court room tight wit about 89 CRM pipo, no air and heat for de same space, tori pesin weh bin dey inside tok.
Wetin we call dis foto, 11 October 2018 na International Day Of The Girl Child wey pipo all ova di world dey use torchlight problems wey girl pikin dey face and di help wey dem need Nnenna Ejimofor wey dey work wit Doctors Without Borders for Port Harcourt say rape dey very high as dem dey see like 100 cases evri month for di free clinic dem dey run.
Though im say e neva speak to im daughter, im say im mind don rest now.
Nunieh na private contractor for 30 years for Chevron Oil Nigeria Limited from 1989-2019.
Another thing we de for inside dis tori Cardi B don cause anoda #GhanavrsNaija war for social media10th December 2019 Ghana traders threaten demo if government no ban 'foreign retailers'25th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Im bin suppose fight Joshua for October 2017 but n fit do am because of sholder injury.
- Oreofeoluwa AKA ‘Mummy Calm Down’ - Nigerian mummy calm down boy: I wan be police officer - - Oreofeoluwa AKA ‘Mummy Calm Down’ Dem no support media player for your device Nigerian mummy calm down boy: I wan be police officer - - Oreofeoluwa AKA ‘Mummy Calm Down’ 21 August 2020 Oreofeoluwa Lawal Jeremy Babalola become Twitter sensation afta video wey im tell im mama to calm down wen she be wan beat him go viral.
pic.twitter.com/wIlpBeYxSA— B-Anaga (@anaga_banner) May 11, 2020 End of Twitter post, 8 But World Health Organisation (WHO) don warn say make pipo no take drugs wey never dey thoroughly tested.
Muhammed also serve under Musa Yar'Adua before im resign for 2008 and hand over to deputy Gbolade Osinowo wey be acting Chief of Staff for small time before Yar'Adua cancel di position.
Wia dis foto come from, @BBNaija Twitter Wetin we call dis foto, Kiddwaya and Erica Meanwhile di oda relationship wey fans dey look with side eye for di house na di Kiddwaya, Erica and Wathoni circle.
rivate IVF clinic no dey tell older women wey don pass 42 years di truth 22 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Join bodi wey dey torchlight fertility mata, Human Fertilisation and Embryology Authority (HFEA) wey be organisation for UK, don warn say IVF clinics dey give older women hope to collect dia money.
You sabi cook Egusi soup? Learn am here!
one dey Dogon Dawa and di second one dey Kuyelu.
York truck attack: Five Argentine friends die 1 November 2017 Wia dis foto come from, Social Media Wetin we call dis foto, From L to R: Alejandro Damián, Pagnucco Ariel Erlij and Hernan Ferrucci Five friends from Argentina dey among those wey die for di truck attack for New York on Tuesday.
Still yet, pipo for Lagos, out of fear, run from di town to oda part of Nigeria territory.
Wizkid na di only African for dis year line up and e be like say di first one wey go headline di currently sold out show.
Ivory Coast ban foreigners from kontries wit over 100 Covid-19 cases Ghana issue travel ban afta coronavirus cases rise to six Cameroon don confirm number five case of coronavirus Na on 9 March, 2020, afta Nigeria don record cases of di Covid-19 outbreak na im President Muhammadu Buhari, form di Presidential Task Force wey dia work na to control of di virus inside di kontri.
"My mouth no get di kind thank you l wan tell beautiful friend Francia Raisa.''
Security has not showed up and everyone is panicking.
Codeine: How cough syrup dey create addicts for Nigeria
The NCRMI South-West Zonal Director, Mrs Magret Ukegbu, told the News Agency of Nigeria (NAN) in Lagos on Tuesday that the returnees were received from Feb. 1 to Nov. 6.
Nigeria police arrest Jalingo for August 2019, ontop accuse of treason, terrorism and say e try to scata di Cross River State goment.
Megan dey currently attend Texas Southern University in Houston, Texas.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Obasanjo don launch 'Coalition for Nigeria Movement' inside Ogun State1st February 2018 IBB statement on Buhari don cause confusion4th February 2018 Obasanjo letter: Nigerian leaders dey react3rd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Accordingly, Governor Ikpeazu bin enta self isolation under di careful watch of experienced medical personnel and im come direct di Deputy Governor to act on im behalf until di time e resume duty.
she go work with local organisations to promote women and girl's health and education.
For 2012 Environment Minister, Hele Pierre bi publish directive say each international organisation weh e di operate for Cameroon must sell e electronic waste for specialist because e be very dangerous and e get toxic components.
Sabi pipo go chook eye to see how dis programme go play out afta a long time.
Bernie Sanders: Clinton also vex for her fellow democratic primary opponent.
Another thing we de for inside dis tori Sisiku Ayuk Tabe lawyers di take case go supreme court afta appeal court reject'am15th November 2018 Ambazonia separatists: Why Mfoundi High Court no free Sisiku Ayuk Tabe, odas31st August 2018 0:36 Video, Ambazonia leaders family mimbas show for court to take eye see, Duration 0,361st November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
See rules pipo must follow - Rivers state news: Govnor Wike cancel lockdown for Port Harcourt and Obio-Akpor till further notice - See rules pipo must follow 26 May 2020 Wia dis foto come from, Rivers state government Rivers state Govnor Nyesom Wike don cancel di lockdown wey suppose start by 8pm on Tuesday 26 May, 2020 for Port Harcourt and Obio Akpor local goment areas for di state till further notice.
South Sudan: US don blacklist top officials 7 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Security forces dey escort South Sudan soldiers wey dem suspect say rape five foreign aid workers come kill one local journalist US don sanction two South Sudanese officials and di country former army chief.
Reyes bin play im last match on di 18th of May.
Wia e dey possible, flight crew need reserve one toilet for dia own use.
See some of di funny memes and comments Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Di Reds go now focus dia attention on winning di Premier League title, dem dey gap second position Manchester City with 25 points with nine games to go.
Police Officers are at the scene to manage traffic on the road.
According to am, na so so fake result and stealing of ballot box na im bin full di election.
For Monday 1 January 2018, people for Nigeria shock after dem hear say Fulani herdsmen attack some communities for Benue state, come kill about 20 people.
Wia dis foto come from, BLACKPOOL TEACHING HOSPITALS NHS FOUNDATION TRUST Wetin we call dis foto, Di third pesin to catch monkeypox for UK bin dey care for patient inside Blackpool For beginning of September, health officials say dem find two pipo for Britain wey get monkeypox afta pesin travel come from Nigeria and dis na di first ever case of monkeypox inside Britain.
Barcelona dey shake wen Lionel Messi score goal
End of Facebook post, 2 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Di Headies na one of Nigeria most popular awards on top say im get both voting and non-voting categories.
"Nobodi know how dem di dispose all di medical waste for di kontri and dat one get as e go dey bad for dia health and di environment."
Another thing we de for inside dis tori Atiku na from Cameroon, no be Nigerian - APC13th April 2019 Nigeria 2019 Elections: INEC say dem don pay all confam Ad Hoc staff dia allawee12th April 2019 Buhari: I go leave Nigeria better dan wen I meet am30th March 2019 Election Petition: Court give Atiku, PDP permission to petition Buhari, APC27th March 2019 Nigeria Election 2019: Buhari campaign write IGP, DSS, say PDP get 'backyard' access to INEC server25th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?41 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Odion Ighalo: Why Man Utd drop di Nigerian striker for dia training camp for Spain8th February 2020 Odion Ighalo: Manchester United striker say im mama cry wen she hear say di club sign am5th February 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Self Certification form: Nigeria FIRS Tax ID, Bank BVN & how "Self Certification form" policy dey different18th September 2020 "Obasanjo, Buhari" on Nigeria as 'failed state': Boko Haram, Biafra, poor health system, infrastructure cripple Nigeria as "failed state"?14th September 2020 New electricity tariffs in Nigeria 2020 hike for kilowatt unit of energy frustrate pipo from Ikeja to Abuja - See how much you go pay now & why NERC announce sudden hike2nd September 2020 President of Botswana amend culture of land policy for married women to fit dey own land18th September 2020 Latest iOS update: Three important Apple "iOS14 and iPadOS14 new updates" to sabi & how to get am17th September 2020 "Chika Ike" open up on Regina Daniels husband Ned Nwoko afta Rita Daniels deny 'attack'15th September 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Coronavirus update: Africa no go be testing ground for vaccine
Masha wey get PhD for Engineering want make women know say tech na one of di few sectors wey give pipo work-life balance.
For February 2018, di International Criminal Court begin torchlight di mata.
Obaseki victory no come easy sake of di plenti political battle between him and di former governor Adams Oshiomhole wey try everytin to make sure say im no win di election.Read More next Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
According to di study wey appear for Proceedingd National Academy of Science (PNAS) journal, wetin di researchers discover say na sometin wey dey happun worldwide.
Di Nigerian city wey if you be single lady, you no fit waka for night Oda schemes wey cause kasala Dis no be di first time wey empowerment scheme for Kano dey cause kata kata, oad ones too join.
"I no over tire," im tok.
One guest say people dey hide inside dia room.
Many players feel say las las, VAR still no dey get di correct decision.
FUTA don suspend students wey panel beat female student inside viral video 17 November 2019 Wia dis foto come from, futa Federal University of Technology Akure, FUTA for south west Nigeria don suspend di students wey gada beat one female student on Saturday, November 16.
E say, "dis tin no be one pesin fight at all."
"For deprive dem for go de crisis areas, di feed international and local suspicion" Bachelet tok.
Another thing we de for inside dis tori See wetin cause di deadly floods wey happun for Africa in October1st November 2019 Kenya landslide: At least 29 pipo don die afta heavy rains23rd November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Make staffs no give long hugs or touch anyone for long period of time.
All Progressive Congress APC candidate Isiaka Oyetola don cast im vote L.A. school, Popo, Iragbiji LGA.
World humanitarian day: 'Why I turn my house to refugee camp' 19 August 2019 Wetin we call dis foto, Dahiru Dila turn im house to camp to epp pipo wey run from crisis for Zamfara State For pipo wey run from di kata-kata wey dey happun for Zamfara, northwest Nigeria enter Kano, di house of Dahiru Dila na wia dem know say dem fit stay before dem go fit stand on dia feet.
Di Commonwealth bin no get constitution until e adopted im Charter for 2012, wey commit im members to 16 values of democracy, gender equality, sustainable development and international peace and security.
Na sake of to clear dis confusion make Victor Giadom explain give BBC Pidgin why im on Wednesday morning take over as APC Acting national chairman, hours afta di party National Working Comming first appoint former Oyo State govnor Abiola Ajimobi to replace Adams Oshiomhole wey chop suspension.
Na di manner wey goment handle di coronavirus pandemic for di kontri be di main talking point of dis election ahead of corruption cases of goment officials and di state of di economy.
Wia dis foto come from, UK Prime Minister/Twitter Another thing we de for inside dis tori Explosion don happen for London train station Police dey investigate after one explosion happen for underground train for south-west London.16th September 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
No gathering of pipo pass twenty pipo outside of work place.
ameroon: Village dem around southwest region di empty as shooting di continue 20 December 2017 Wia dis foto come from, STR/Getty Images Wetin we call dis foto, Security people enter street for October to stop protest wey government no sign agree for "We deh we so na inside house, we no di komot outside, day weh place clear small we go buy small chop, when place no clear we deh.
Come here to daddy pic.twitter.com/GasYbIerEm— Mohamed Salah (@MoSalah) May 13, 2018 End of Twitter post, 1 PFA Player of di Year For April, Salah win di Professional Footballer's Association Player of di year award for 2017-18.
Although dem get oil, di kontri still dey try to recover from di legacy of 27-year civil war wey scata di kontri afta independence.
Na 2018 di NIS oga announce say Nigeria go begin dey use dis new passport by December 2018.
Team lead for di hackathon, Tamunotonye Harry tell BBC Pidgin tori pesin Karina Igonikon say, "di competition dis year dey all about finding innovative solutions to palava wey dey for earth and space using data and information wey NASA don provide and winners for dis stage go enta di global bid wey involve projects of winners from oda kontris and di eventual winner go go NASA for USA."
Im dey always campaign against inequality and failure of im former party African National Congress (ANC) to bring wealth and prosperty for di pipo of South Africa.
As journalist, her mission na to show anoda side of di kontri- di beauty of di kontri and di pipo.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Villagers rush am go hospital as im bin dey unconscious.
16 teams saf dem no fit carry wey 24 dieer e go be something."
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di Saudi coalition say wetin dem do dey legitimate because dem no target civilians.
10 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Benin Republic na small West African country E be like say Benin Republic government and health union dem never still settle di two month strike wey don make public hospital and clinic to close shop for di country.
Tunisia Presido dey very sick for hospital One rights group beg di goment to ensure di ban just dey for di meantime.
Chairman of di committee, Fatai Mojeed, tell di BBC say di torchlight wey dem dey do into di 820 buses wey oga Ambode goment carri big moni buy na di duty of lawmakers.
This was sposed to be the year we got one in.
Ukeje, Duration 0,582nd March 2018 1:28 Video, Nigeria: "I teach myself Fashion Illustration"- Okhai Akhigbe, Duration 1,289th January 2018 No sell National Theatre - Nigerian lawmakers don warn10th February 2018 Osun-Osogbo Festival: Di god wey dey give pikin don land17th August 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Another thing we de for inside dis tori Women's World Cup: End of di road for Indomitable Lionesses as England knockout Cameroon23rd June 2019 Nigeria vs Cameroon: How Super Eagles knock out Indomitable Lions6th July 2019 Afcon 2019: Indomitable Lions no satisfy wit bonus, but decide for go Egypt21st June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
https://t.co/xsOoHy9BsV— Simi (@SympLySimi) March 18, 2018 End of Twitter post, 3 Some Nigerians dey always complain about Simi kain fashion style.
Nigeria: Some pipo for social dey vex say 'why butter no dey melt for hot water?'
Seven takeaways from #BBCGovDebate #BBCGovDebate: Wetin candidates tok for Security, Employment mata Insecurity Ontop di insecurity wey dey worry pipo mind for Rivers State, Elekima day di way to go na to punish pipo wey di bad make dem know say if pesin di bad, e go face am den give pipo work.
PSquare zoom show bin dey affected during di period wen im dey self isolation sake of di coronavirus palava, di singer tok.