text
stringlengths
21
14k
Coronavirus: Di Nigerian engineers wey dey fix ventilators for free
Dis na wetin we know12th June 2020 Dan Foster death: Daniel 'Dan' Foster, di American Radio personality wey become popular show host for Nigeria don die17th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her.
Wia dis foto come from, SANJAY KANOJIA Wetin we call dis foto, Rats na di major cause of Lassa Fever for Africa Di other thing di health officials go try uncover be how di Lassa fever infect di deceased.
Wetin dat quarrel wit di Speaker dey all about?
Russian man shoot five pipo dead say dem 'make noise' for im domot 5 April 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Police said di man no like as di group bbin dey tok loudly under im windows One man for Russia don shoot dead five pipo say dem dey make noise, talk loudly outside im house late in di evening.
Oga Bewan say im feel very bad and wetin di family dey demand for right now na justice.
As all dis one dey happen, tori be say for di Federal Executive Council meeting wey happen for Abuja, Nigeria capital, on Wednesday, Nigeria Minister of Communications, Adebayo Shittu, attend di weekly meeting with bag wey full with President Muhammadu Buhari re-election campaign caps.
As di Nigeria Senate give one week ultimatum on Tuesday to Edo state govnor Godwin Obaseki, to give fresh proclamation for inauguration of Edo State Assembly or dem go take over function of di State House Assembly, e go pure to chook eye small for wetin fit make di kontri National Assembly to enta any state take over.
Wetin we call dis foto, Testing Kits Di BBC correspondent wey dey Nigeria Chi Chi Izundu say authorities don dey increase di testing.
Another thing we de for inside dis tori New electricity tariffs in Nigeria 2020 hike for kilowatt unit of energy frustrate pipo from Ikeja to Abuja - See how much you go pay now & why NERC announce sudden hike Nigerian Electricity Regulatory Commission (NERC) don increase tariff wey pipo for di kontri go dey pay ontop electricity, BBC Pidgin list di new rates.2nd September 2020.
SP Musa Majia wey be tok tok pesin for Kano Police Command tok say: "Na Kano Assembly work and dem don assign committee.
Atiku - Nigeria Election 2019: I defeat Buhari with 1,615,302 votes - Atiku 20 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images More details don dey come out of wetin dey inside di petition wey Nigeria opposition, People's Democratic Party and dia presidential candidate Atiku Abubakar, file on Monday to challenge di victory of president Muhammadu Buhari.
But, dis resolution weh committee write fall for tori people dia hand, and deh di spread am for social media say Cameroon don sack Broos.
Samson Haranwa wey be oga for di company say dem dey give di workers wetin to use work but dem no di use am.
Flood don pursue pipo from Lekki after heavy rain for Lagos See how flood take scata Jibiya community for Katsina State Tukur Asare na one of di pipo wey di flood affect and e tell BBC Pidgin say e lose three rice farms wey e dey hope say go give am big money when e harvest.
Im step down as GFA president for June afta video show am allegedly dey collect "cash gift" full everywhere.
Dis back and forth enta social media wia Titans and Seyi fans clash.
Di moni dem go raise am and spend am over di next 20 years as dem go set up and manage di Glasgow-Caribbean Centre for Development Research.
Na wen di agency visit di refugee dem na im dem tell dem how dem dey chop di grass as chop no dey.
As di level of wata for sea dey rise due to climate change, any heavy rain mean say wata go over flow from sea enta were human being dey live.
Di cause of everitin na di tricycle rider alias marwa driver wey come buy gas.
Wetin go happun to Michael Jackson Legacy?
"Na dis kain thinking na im di school dey use to do students anyhow sotay if you show yourself, dem fit send you go your papa house."
Govnor Ganduje for im Monday meeting wit Islamic clerics for Kano state say dem don: "brief di Hisbah board to hold meetings with Imams and also deploy dia personnel to Friday Mosques across di state to ensure say worshippers comply with personal hygiene through maintaining of social distancing, wash dia hands and use sanitizers".
pic.twitter.com/sizZkwIyPO— Cyril Ramaphosa (@CyrilRamaphosa) September 3, 2019 End of Twitter post, 1 Oga Ramaphosa also add say he don ask di Minister of Police to go areas wia di tin dey hot so dem fit prevent am from spreading.
Dis fit be why one social media campaign for Nigeria wey dem call #NotTooYoungToRun start afta some pipo feel say di recent leaders wey Nigeria get, dey too old and because of dis, e hard dem to understand di millions of citizens wey dey under 30 years.
Deputy Director for Defence Information, Navy Captain Muhammed Wabi, sama accuse say di group wey dey behind dis lie-lie document na "Nigerian Continuity and Progress (NCP).''
After weh de Commonwealth scribe tok with President Paul Biya, yi don discuss with government officials, politicians and civil society leader dem, yi say for yi own understanding, na dialogue be de main thing weh all man wantam and na de thing weh yi don startam.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, How secret investigate expose sexual harassment by lecturers for universities Di documentary, Sex for Grades expose di way wey lectures dey demand sexual favours in exchange for grades.
#MerciArsene pic.twitter.com/oEBCopf9WQ— Danny Karbassiyoon (@dkarbassiyoon) April 20, 2018 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Personally a very sad day.
One of di girls tell BBC say di militants no do anything to dem for wia dem keep dem but dem give dem food and water.
"I no think say anybodi go dey happy to see their boat dey scatter."
Na why if you get money wahala, e fit cause serious problem, because di pesin wey you get di wahala with no dey tink like you.
So dem break into de building wey dem find de lifeless body of de seasoned law lecturer.
Dem go confam di exact dates and kick-off times when dem do di television selections.
Di youth wing na strong supporter of Mrs Grace Mugabe.
Dem bring down di sign board of di church, wen dem enter di premises dey break windows, destroy di security post, window glasses, church keyboard plus clubs, stones den machetes, yestee.
France enta di list of di top 10 kontris for di first time, China break record as e join di list of 20 most innovative economies for world.
Ontop say di winner go spend time for BBC for London, di pesin go also travel to Africa to report tori - di tori wey BBC go share across Africa and di World.
"To di chicken, e just dey lay normal egg and e no dey affect im health."
If woman wan waka comot her domot, she must wear abaya, wey be long cloth wey go reach her toe.
How Mali president resign, dissolve parliament & wetin we know so far 71 old President jump enta sea to rescue two women from drowning Di West African regional bloc Ecowas don condemn wetin dem call "military putsch" Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Coup in Mali Wetin be Mutiny and wetin we know so far about Mali Mutiny Oyibo pipo define Mutiny as criminal conspiracy among group of pipo (typically members of di military or crew members of any ship, even if all of dem na civilians) to disobey or overthrow lawful authority.
Ground don slide bury twenty pipo for Bafoussam West region
EFCC find yahoo boys enta club 'Yahoo boys’ mata don scata social media Tori be say Justice Adebukola Banjoko wey judge di mata rule say di former govnor dey guilty for 29 charges.
Charities say some kain progress don dey for recent years on top child marriage mata, but out of di ten countries wey get di highest rates of child marriage all over di world, six dey for di region.
Another thing we de for inside dis tori Ghanaians get hand inside Libya slavery8th March 2018 I go help Ghana fight corruption - Buhari6th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E also kill one 63 year old woman and anoda soldier for di camp.
Denmark man poison im pikin and hit wife head for wall to kill dem - Lagos Police Ghana police don arrest mama wey beat her pikin die SP Chike Oti say before Police carry waka reach di place, Mrs Udeme bin try to kill hersef but she no die and neighbours don already rush her go hospital.
Another thing we de for inside dis tori Kaduna 'torture house' do me 'like hellfire'29th September 2019 Police rescue 259 pipo from Oyo 'torture house'4th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress.
But as dat one dey happun, we say make we take una back to im three albums wey im don do since im begin im career.
Di govnor bin dey react afta INEC issues certificates to lawmakers wey win for di 2019 elections but dem no include am.
Another thing we de for inside dis tori Latest news on new minimum wage in Nigeria: Labour, goment finally agree salary adjustment18th October 2019 Minimum Wage: I ready to pay pass N30k as minimum wage - Sanwo-Olu15th October 2019 VAT to 7.5%: How Nigerians dey react to new Value Added Tax13th September 2019 Kaduna state go pay N30,000 minimum wage from September26th August 2019 Minimum wage in Nigeria: Trade Union threaten fresh strike as Muhammadu Buhari order immediate payment of N30k to junior civil servants17th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
End of Facebook post, 2 Mr Amidu in nomination get more Ghanaians excited sake of in no nonsense attitude to corruption.
"One ogbonge data dey say even afta five years pipo still dey physical and psychological difficulties," Mr Twose tok.
Another thing we de for inside dis tori Real Madrid news: Four managers wey fit replace Julen Lopetegui30th October 2018 Brazil 6 - 0 Nigeria: 'Na experience wey no dey' - Amputee Football assistant coach29th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
[Na for full moon dem dey come out well well].
Di two leaders bin don abuse demself well-well; Mr Trump call Jong-un suicidal "rocket man" and dat one call am "mentally deranged" back.
Palmer tok wen she and oda protesters confront oda soldiers for Califonia during di "Black Lives Matter" protest on Tuesday.
Mr Glaze wey be 19 at di time wey di kiss happen, tell di judges say im never kiss girl before.
Right Activists for Benue state don di happy on top goment action as dem say e go epp check di high number of girls wey di suffer rape for di state.
Di tax wey people dey pay for Nigeria no rhyme with di kain life plenty people dey live and di kain property wey dem get all over di world and according to di federal government, dis on get hand inside why Nigeria dey underdeveloped.
What is it trying to hide?
She add say pipo from Air Canada don call her two times as part of investigation and apologise.
All of us at the National Interest Party (NIP) @NIP4All request EVERY well meaning Nigerian of voting age with a valid PVC to please step out on Saturday & help send @MBuhari & his @APCNigeria cabal home for good!
TMI.— Moe (@Mochievous) July 14, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Do you know how ugly it is that you need to reduce someone to feel worthy.
For one 2018 interview, Ighodalo tok say she bin do IVF 11 times due to pressure from in-laws and friends.
Dis no be di first time Nigeria military go send soldiers to dat part of di country to help maintain peace.
Some pipo go catch am but we go dey ok." Five red flags wey go show say you fit get Coronavirus Practical steps While Dr Woolfson admit say you no fit dey certain say your pikin no go dey affected, e dey better to get hope than to begin worry dia mind unnecessarily.
Nigerian rapper Saucekid don regain freedom from prison
Best Choral Performance Award to the Conductor, and to the Choral Director and/or Chorus Master where applicable and to the Choral Organization/Ensemble.
Djabun say e ask hospital why no test dem if e broda die of Covid-19 deh shut-up e. Dis case for Jerome, one of de many cases, and complains for pipo weh deh die and hospital tell family say na Covid-19.
Even as, di Information Minister Hassan Ismail tok say di HQ dey "cleared completely".
pic.twitter.com/4MPLtU0RUW— Dean, University of Mannittawiw (@ApataTheRock) July 29, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 King of Kings or Show of Shows?
E allege say Yusuf chop money, di promote ethnic things and come employ plenty people for di system.
Her death bin shock plenty for di kontri and plenty pipo bin enta road to ask for justice for Nusrat.
Boko Haram battle: Nigerian Air Force Helicopter crash don kill five pipo
Di numba of pipo wey dey Benin Republic according to one estimate from 2016, na about ten million pipo.
The Grammar to Much to hear .
See di full list of 24 players wey Rohr invite Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Super Eagles dey top group L with six points Goalkeepers: Daniel Akpeyi (Kaizer Chiefs, South Africa); Ikechukwu Ezenwa (Heartland FC); Maduka Okoye (Fortuna Dusseldorf, Germany) Defenders: Kenneth Omeruo (CD Leganes, Spain); Leon Balogun (Wigan Athletic, England); Chidozie Awaziem (CD Leganes, Spain); William Ekong (Udinese FC, Italy); Olaoluwa Aina (Torino FC, Italy); Jamilu Collins (SC Padeborn 07, Germany); Oluwasemilogo Ajayi (West Bromwich Albion, England); Kingsley Ehizibue (FC Koln, Germany) Midfielders: Abdullahi Shehu (Bursaspor FC, Turkey); Etebo Oghenekaro (Getafe FC, Spain); Wilfred Ndidi (Leicester City, England); Joseph Ayodele-Aribo (Glasgow Rangers, Scotland); Ramon Azeez (Granada FC, Spain) Forwards: Ahmed Musa (Al Nassr, Saudi Arabia); Alexander Iwobi (Everton FC, England); Victor Osimhen (Lille OSC, France); Moses Simon (FC Nantes, France); Samuel Chukwueze (Villarreal FC, Spain); Cyril Dessers (Heracles Almelo, The Netherlands); Kelechi Iheanacho (Leicester City, England); Samuel Kalu (Girondins Bordeaux, France) Another thing we de for inside dis tori Super Eagles appoint Joseph Yobo as assistant coach12th February 2020 Nigeria vs Cameroon: How Super Eagles knock out Indomitable Lions6th July 2019 Odion Ighalo: Why Man Utd drop di Nigerian striker for dia training camp for Spain8th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
#EndSars#ReformPoliceNG Spread the message !— Oluyemi Fasipe (@YemieFASH) July 27, 2018 End of Twitter post, 3 Di #EndSARS campaign bin start for December 2017 afta plenti Nigerians begin claim say di Special Anti-Robbery Squad unit of Nigeria Police Force dey harass dem.
Dis one mean say business go dey move for traders.
Na Frederic Batumike, wey be lawmaker for South Kivu province be di leader of di group and im join di people wey dem give life sentence.
But di Lagos Police command tok say dem don hear dis complaints from pipo and solution don dey for am.
Amaju Pinnick say e bi satisfied with Cameroon Afcon 2019 work
Another thing we de for inside dis tori UK Royal Wedding: 'I no believe say dem invite me’ – Nigerian woman13th April 2018 Royal Wedding 2018: Prince Harry don marry Meghan Markle19th May 2018 Royal Wedding 2018: See as pipo shine for Prince Harry and Meghan Markle19th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Na people wey dey stay for di forest get Congo Basin.
Di area na slum dat time and goment - as dem get right to do - say dem get oda plans for am.
Manchester United fans heart dey cut sake of Champions League draw Danny Drinkwater don get charge of drink-driving One twitter post accuse say any team wey di musician take pishure wit before their next game, di team dey always lose.
Communicate in way (verbal and non verbal) wey go suggest pity, foresight and solution for di pipo.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: cholera don dey worse for Maiduguri11th September 2017 Nigeria: Flooding don affect 25000 people for Cross River25th September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal43 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Animal rights pipo dey worry say di wey pipo dey treat animals no good Onuh Joseph wey dey Medile market tok say wetin dey happen no dey sweet im belle as e be say animals na like human beings and pipo suppose protect am.
De candidates no understand how deh budget plenti moni for campaign and deh di give dem dat kana small moni weh deh pay FCFA 30 million as condition for become candidate.
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Omashola funny reply to Ebuka and Housemate wey chook mouth for di quarrel.
Revenge porn na di sharing of naked image or video of somebody just to wicked am and di person no give any permission to share am.
As una go see for inside dis video, Nigerians wey follow tok for streets get different opinion on top how dem think say di lawmakers don touch dia lives.
Why Nigeria lawmakers dey torchlight medicine wey get 'body parts' from China
Burundi though dey part of one 47-member human rights Council for UN.
Another thing we de for inside dis tori Elon Musk Falcon Heavy rocket blast enter space, no shaking7th February 2018 Video, Di moment wey Elon Musk Falcon Heavy rocket blast enter space7th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
US no support any candidate for Nigeria INEC don decide how Rivers results go be Inside statement wey di Armed Forces of Nigeria and di Nigeria Police release, di Defence headquarters tok say dem dey aware of all di complain from kontri pipo about how some security agents bin cause serious katakata for di election.
Bukola Saraki‏ port to PDP 'go burst katakata for Senate' Kano speaker impeachment na about 2019 - Walih Di govnor vex for federal goment say dem dey use security agencies to do illegal impeachment against Benue State Governor Samuel Ortom afta im defect, say for 2014, serving PDP governors and national assembly members defect go APC and nobodi harass dem.