text
stringlengths
21
14k
Skip Twitter post, 1 The United States just spent Two Trillion Dollars on Military Equipment.
Another thing we de for inside dis tori How Boko Haram take kill 30 Nigeria Soldiers Tori pipo AFP report say Boko Haram militants don kill soldiers for Nigeria but di kontri military official neva cofam am.
I shall not die but live.
Director General of NIMC Aliyu Abubakar Aziz say di identity no dey discriminate anibodi so evri Nigerian dey involve plus including di once wey dey for outside di kontri.
How Anglophone crisis di make pipo pay four taims de amount for travel Leocadia Bongben , Cameroon 31 October 2019 Wia dis foto come from, Colbert Nkwain Anglophone crisis don make kontri pipo di pay four taims de amount weh deh bi di pay before for travel and e don make some pipo no di even travel at all.
Ghana: Wetin be scores for President Nana Akufo-Addo ?
I no go allow pressure affect wetin i suppose do.
Skip Twitter post, 1 Situation Report: Vehicular incident around Anthony Village, Lagos.
Skip Instagram post, 4 Thank You Jesus.
Video: Ufuoma Gift Another thing we de for inside dis tori 3:53 Video, Nanny Dairies: 'I no fit trust any nanny again', Duration 3,534th April 2019 'I no want anybodi to go through di kain depression I suffer'9th April 2018 3:37 Video, 'Nobody even wan understand me' - Jennifer, Duration 3,379th April 2018.
I no know wia dem learn say to work for ICRC and Unicef na wetin dey suppose use kill you."
Nigerians need a breakdown, state by state.
World Cup 2018: Time don reach for Nigeria to shine like dia jersey Russia no go allow Super Eagles supporters cari live fowl enta stadium Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Twitter/@NGSuperEagles Wetin we call dis foto, Super Eagles Coach Gernot Rohr dey plan sumtin with Captain Mikel ...
"We don locate our President, odas for Abuja” - Southern Cameroon spokesman Den after de discovery say na Nigerian security agents dem bi take dem from dia meeting place for Nera Hotel for Abuja.
They wouldn't give us the number of the company that owns the school, but looking into that.
Abdoulaye Babale, Director of ELECAM be officially open registration for council dem for Yaoundé today.
External Relations Minister, Eugene Mbella Mbella call US president for e office for tell e say goment di vex for seka say Peter Henry Barlerin komot weti e tok with President Biya for public.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Accra-Kumasi highway accident kill 11 pipo13th June 2018 Another accident happen where Ebony Reigns die10th February 2018 Ghana: 'Na Accra-Cape Coast road e brutal pass for accident'4th February 2018 29 million Ghanaians dey share 55 ambulances7th May 2018 Top Tori Ten tin...
Wetin we call dis foto, Tori be say Victor Ogbuja di oda man wey dem say rape Ochanya dey on di run Oga Ogbuja and im pikin go face law Victor Ogbuja don run comot for house since di mata happun but police don gbab im papa Andrew Ogbuja.
— Chukwuebuka Uchendu (@ChukwuebukaUch4) October 22, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 This is what ww go through week in week out.. Emery is the genesis of our problems.— Oluwalekeroyals (@oluwalekeroyals) October 22, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 The manager needs to fix things soon ...
Dem go do House of Assembly election dia to elect 24 representatives to represent Di 24 constituencies for dia.
Di UN education organisation Unesco say for gender mata, e dey okay if for every 100 males wey dey school, make di females dey between 98 and 102.
Two local government areas na im remain wey dem go call dia result and dem be Orhionmwon and Ovia South-West Local Government area.
Another thing we de for inside dis tori Codeine: NAFDAC dey investigate four pharmaceutical compini on top cough syrup black market3rd May 2018 Codeine: How cough syrup dey create addicts for Nigeria1st May 2018 Sweet sweet codeine: Drug abuse na evribodi problem - Saraki1st May 2018 Codeine syrup abuse dey make fear c...
Dis normalisation committee wey people from FIFA and CAF dey inside, no suppose stay pass February 2018.
Lion don kill one zookeeper for Nigeria 7 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Lion don kill one zookeeper for amusement park for Northern Nigeria.
Di Belgium footballer, 24, still leave English club Everton last summer, but im join Manchester United, wey pay £75m.
One person dey custody and some people don get wound.
Another thing we de for inside dis tori ‘I be Lesbian, but I also be pesin.’11th May 2018 Ghana go fit legalise homosexuality in 10 years - US Ambassador12th March 2018 Cameroon: Popular blogger Kiki no regret say she come out as gay18th November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teac...
But di developer bring in new pipo enta di building as di renovation work dey on.
You people are soo inconsistent, the bashing of Mrs. Tinubu is not right.
"As a father, I no fit describe how I feel, four months wey I no take eye see my pikin.
Afta she die she collect plenti accolades, plus including di 93 Days film wey dem do to celebrate her.
Atuejide give am reply say make anybodi no call am feminist because dem don spoil wetin di word mean Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Atuejide na di National Chairman of the National Interest Party (NIP) and also di presidential candidate.
Di time of iftar na deep spiritual experience.
British government administer im own from Nigeria as Northern and Southern Cameroon although dem no join am to Nigeria.
E also say, "everi pikin must sabi di language of di place wey im dey live."
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, LeBron James wears shoes as tribute to Kobe Bryant for LA Lakers' first game since im death Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, One LA metro pay dia own tribute to Kobe Bryant, before di game on Friday Wia dis foto come from, Getty Im...
For Fombad, law no di state weda head of state fit extend one taim or two taims.
Nigerians go soon begin pay more for cigar and shayo
No road transport, electricity, health service - Labour unions warn goment Why minimum wage palava neva finish for Nigeria Di NLC oga explain say dat N30,000 wey dem gree sef na say make peace reign because di way dem look am be say na everage of 30 days dey inside one month so a family of four go spend N1,000 a day.
Read more at NIGERIAN TRIBUNE https://t.co/nBZfQRv3S4— Abayomi Shogunle (@YomiShogunle) July 9, 2018 End of Twitter post, 1 Police bin don arrest Adeyemi Alao wey be di boyfriend, afta dem see di deadi bodi for im house inside Ondo State south west Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Trump Kim summit: Wetin America, North Korea want from each kontri?10th June 2018 Trump Kim summit: US and North Korean leaders do ogbonge tok-tok12th June 2018 Trump Kim Summit: Why Kim Jong-un dey cari toilet travel?13th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'ne...
Simi don pack plenti award nominations Simi 'belle' dey make Nigerians yab her Simi post di news for her Instagram page say, "Lagbaja dey cari edge enta anytin im dey do and I go describe im flavour as smoky."
Mr Arkwright wey dey represent British government for Nigeria, bin carry enter Twitter to demand say all those wey dey involved in di kill-kill must face justice because "people for Borno State don suffer for too long."
Coachella: Why fans dey para for Wizkid Wizkid go perform for Coachella Festival Skip Instagram post, 1 MY GIRLS!!!!
NCAA say any "Nigeria-based airlines/aircrew wey wan fly outside di kontri must obey di following: Ensure say dem sensitize di crew of infection, prevention and control (IPC) measures Ensure say dem get PPE, minimum of 70% alcohol-based hand sanitizers and Universal Precaution kits for di aircraft before di flight Flig...
Sanusi Oscar: Kannywood director dem arrest for 'music wey break law' no go give up
He was accompanied by the French Ambassador to Cameroon H.E.
Plenti pipo don enta road to protest against Plateau killings Plateau killings: No be do me I do you - Miyetti Allah Di plenti times President Buhari don 'assure' Nigerians on 'unfortunate killings' Locals say di attackers burn fifty houses and destroy property wey reach millions of naira.
Mr Ofori-Atta explain say de increase in communication service tax go help develop systems wey dem go take identify den combat cybercrime, protect ICT users, fight money laundering den tins.
Valentines coming soon, let’s show them how to truly Love your Woman!
Di oga for Human Rights Writers Association, Emmanuel Onwubiko say di present gofment with dia action don openly show say dem no di respect court orders.
Dat same 2013, Omotola appear for US television series, `Hit di floor.'
Na di very first day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start.
Military helicopter don crash kill one pesin for Northwest Cameroon
Another thing we de for inside dis tori Reynhard Sinaga: Di man wey 'rape ova 100 men' go spend im life for prison7th January 2020 Domestic Violence: How Nigeria police gbab man wey lock im wives inside house, cut dia hairs, begin 'torture' dem5th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughel...
Wia dis foto come from, mypower.ng Wetin we call dis foto, Informate from Nesistats on top di light wey Nigeria dey produce and loss Wia di problem dey Oga Fashola wey be minister bin don point hand give di distribution companies, say dem no dey wan collect light from generating companies, carri sell to pipo.
Di whatsapp conversation don turn serious argument for Twitter users inside Nigeria.
Na di visitors first score afta 12 minutes from one quality free kick by Nina Zote Kpaho.
Robert Mugabe: Wetin be di next thing for di Zimbabwe leader?
Cameroon goment bin first deny say de shooting no bi for Cameroon, afta investigate for BBC goment say deh lock de soldiers weh deh suspect say deh kill mami and pikin dem.
"BBC na accomplice for share dis kana information especially weh e di support propaganda for separatist weh na terrorists.
Skip Twitter post, 5 Content is not availableView content on TwitterDe external site no concern BBC.
The Independent Electoral and Boundaries Commission (IEBC) talk say na President Uhuru Kenyatta win the election, while Mr Odinga refuse to accept the result; e say the election na fraud.
Professor Wilibroad Dze-Ngwa gree say di day bi important for celebrate, but say e good make deh tell young pipo de historical meaning of de celebration.
CDD say dem interview total of 2,400 adult Ghanaians between 16th September and 3rd October 2019 for dis survey.
School resumption date in Nigeria, oda African kontris and lockdown calendar for Secondary, Primary and Universities to re-open
After di sack, dem decide to employ 25,000 new teachers.
Opposition : Dis na di largest party wey no dey goment wey dem dey call official opposition.
Yusuf, na di person wey form Boko Haram militant group but soldiers kill am for 2009 and im group still continue to cause plenty security wahala for Borno and other states for north-east part of Nigeria.
"If i dey waka for street since Saturday wey pipo for my street know wetin dey happun e get one kind look wey i notice say dem dey give me and dat ting dey pain no be small."
Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua, Odion Ighalo, see list of richest sports stars wey dey 30 years and below15th May 2020 Premier League: How European football ready to return11th May 2020 Why Yaya Toure dey ginger for Drogba to be Ivory Coast FA president7th May 2020 Top Tori Quick facts you need ...
Many posts dey 18+ but truth be say di guidelines no clear, and di koko porn stars dey vex for na say celebs go post wetin bad pass without say dem do anytin.
Kontri pipo no di understand how, authorities go only suspend de officials for exams board for wusai de kweshions komot, but lock pikin weh e share leakage for social media.
Another thing we de for inside dis tori Dbanj don tok for di first time since im lose pikin4th July 2018 Justice for Uwa: Rape tori dem wey shock Nigeria1st June 2020 Rape statistics in Nigeria 2020: Man confess to police say e rape over 40 women including an 80 year old within a year10th June 2020 Top Tori FG ban FSAR...
Keita wey dem born for Conakry shine sotey Liverpool don already put money wey be African record transfer for table (at least £48m) to sign am for July 2018 - Leipzig say dem for no sell am, if no be say di money reach wetin dem put for paper to free am from di club.
According to Oga Eli, one of di tins wey Oshio Baba do as "im resume office as national chairman na to lift di suspension of di deputy national chairman north Comrade Mustapha Salihu, den get Ajimobi to take di position of deputy national chairman south west, den put Bulama to step in as national secretary."
Priyanka Chopra: Bollywood actress wedding cloth to Nick Jonas long like say tomorrow no dey
BBC Pidgin yan wit am to know wetin ginger am to enta twitter find im school fees.
"I Professor Ukertor Gabriel Moti confam say di information to verify di signatures ontop di petition to recall Senator Dino Melaye of Kogi West Senatorial District happen on di 28 of April 2018."
Nigeria 2019 elections: We no ready leave our 'Lalle' to vote
Another thing we de for inside dis tori Anglophone Crisis: Family di hope say DO go kam back as proof for die no dey2nd July 2018 French Minister get gunshot welcome for Buea for Southwest region30th June 2018 Anglophone crisis: Weti Patrice Nganang, Agbor Nkongho, Penn Terence tell US Congress?28th June 2018 Top Tori ...
Oga Ayuba tok say di committee dey thorough for di process as dem record am and dem go make available di unedited recording to di party.
Why Marvel wake dis characters for feem?
According to di petition, di shout wey PDP bin dey shout make president Buhari sign di Electoral amendment bill, wey contain provision for electronic transmission of results to INEC server, show say PDP get oda plans.
Wetin we know Dis requirement bin cause kasala as parents enta street protest say dem dey ask dem to pay N25,000 for di Covid- 19 test.
Inside court testimony wey dem give Justice Chukwudifu Oputa for 2001, dem accuse say im try to transfer moni from National Maritime Authority give di former military ruler, Abdulsalami Abubakar.
One sisi wey her name na Janada Dandy shout, put hand for head wen ask her weda she fit spend reach 500,000 naira on top makeup.
Prez Akufo-Addo currently dey on 12-day European tour, where he travel plus some of en staff for de Office of the President for Norway, where three people test positive for coronavirus wey dem quarantine about 50.
She say she don dey see period since she dey 13 years and na pieces of cloth she dey take arrange herself.
Na Information Minister, Mustapha Hamid talk dis one but im say government don organize with authorities from di United Arab Emirates make dem carry dem come house.
Mr Museveni don be president since 1986 and e dey plan to run for di sixth term for 2021.
'I wan dey abroad' Anoda 13 African athletes from include Cameroon, Rwanda, Uganda and Sierra Leone, miss since Wednesday from di athlete camp give Nigeria officials headache Dia headache wan enter fever sef after Nigeria sports minister, Solomon Dalung, warn di officials say dem go enter yawa if athletes wey dem camp ...
Ali go stay for Dubai for another three months for treatment wey go help am recover well-well.
Skip Twitter post, 6 Davido should move on from the pon pond sound.
Na now dem don dey worry pipo Chief Akin Adedoyin don live for Soluyi since 1985.
She bin come to prepare for di real marriage wey suppose happun for December.
Your mindset is what helps them avoid fair taxation...— Key (@KeyFeathers) May 15, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Content is not availableView content on TwitterDe external site no concern BBC.
Mallam Ado wey graduate from special education department for Bayero University say e don teach hundreds of students sign language in di past 11 years and e dey very happy say dem dey use am beta dia lives everyday.