text
stringlengths
21
14k
He tweet say im foundation go partner with Mary-Ann Kaikai of Madam Wokie Fashion and di charity Lunchbox Gift to provide 60,000 face masks: Skip Twitter post, 1 I am pleased to announce that my Foundation Antonio Rüdiger For Sierra Leone will be partnering with @madam_wokie and @LunchBoxGift to provide 60,000 face masks to low income market traders in Freetown, Sierra Leone.
ria Police don arrest Senator Dino Melaye 4 January 2019 Wia dis foto come from, @DINOMELAYE (INSTAGRAM) Tori as e dey hot be say Nigerian senator Dino Melaye don surrender to police.
Because if dem don do am, di government suppose do one kain action, and if dem never do am, then we fit talk for here," na wetin im say for parliament on 18 October.
Welcome aboard!#UberBOAT #UberOn pic.twitter.com/vyyOMn7LSm— Uber Nigeria (@UberNigeria) October 11, 2019 End of Twitter post, 1 Di company partner with Lagos State Waterways Authority LASWA and foreign company Texas Connection Ferries to start UBERBOAT.
Dem don freeze her assets wey dey Angola.
But one tok-tok pesin for TikTok say im get confidence say TikTok no go comot for America.
E say as e reach airport for Tanzania dis morning, authorities gbab am, say why e no hold visa.
But di thing be say if pesin get cancer, dem no go tell dem say make dem just pray so e dey affect pipo wey wan get treatment."
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, AFRIMA 2017: Photos dem from di Music awards12th November 2017 Nigeria: Singer Simi 'belle sweet' over US Billboard charts21st September 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
Di balance na to understand say climate fear na normal healthy response to di environmental katakata wey we dey face.
Na for August 5 na im Kagame win election wey give am 98.63% of all di votes wey people press hand do.
Officials tok say di 29 year old chimpanzee, Natasha, wey dey live for Island sanctuary bin get contraceptive implant for bodi.
Wetin we call dis foto, Sani Musa Sani Musa also dey among di pipo wey no dey start fast wit oda muslims unless dem use dia eyes see new moon.
Na dis one make Nigeria radio host, Adenike Oyetunde, wey dem cut her leg eleven years ago because of cancer, form Amputee United, so dat people like her go fit join hand to beta dia own life.
Another thing we de for inside dis tori Usman Yusuf: President Buhari don recall oga wey get N919m magomago case7th February 2018 Nigeria: Union dey protest NHIS oga wey Buhari recall12th February 2018 Video, Union dey protest NHIS oga wey Buhari recall12th February 2018 Video, Usman Yusuf: NHIS oga say health management companies dey use pipo moni do magomago23rd October 2018 Wetin Nigerians don see for health insurance companies hand24th October 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E good for understand say Paul Chouta get 10-man strong team for lawyers weh deh di defend e and Ngo Mispa get e two lawyers.
KNUST Protests: Government direct KNUST Vice Chancellor make he step aside
But dem neva tok when or how.
E make di apology for one press conference wey im do for di headquarters of Nigeria main opposition party - PDP, inside Abuja and beg Nigerians to forgive am.
How much politicians fit spend for campaigns See how Nigerians dey react to Buhari 'Next Level' plan E also tok say di support on small and chikini business go create at least 2.5 million jobs per yeat and dat one go comot at 50 million pipo from poverty in two years.
Health officials for South Korea believe say di kontri dey currently go through di second wave of coronavirus upon say di kontri don record plenti success for di fight against di virus.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'Tension' dey Jos as government impose curfew19th September 2017 Lion don kill one zookeeper for Nigeria7th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Ma mami bin just tell me say if ah sleep with any man I go get belle, wen ah hala as ah see blood for de first taim.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Man City dey celebrate City score di opener afta 52 seconds through David Silva before Sergio Aguero add penarity and Riyad Mahrez goal enta through deflection.
Kan follow write most of di novels wey bin dey for di Thrills and Boon series wey bin follow Hints magazine.
For di Albino Foundation website, dem talk say "albino people dey face palava wey no dey allow dem dey too free to dey flow with other people for world... Nigeria no get laws and guidelines on how albino fit enjoy human rights."
Another thing we de for inside dis tori Sierra Leone election: Pesin wey lose don waka go Supreme Court12th April 2018 Sierra Leone election: Buhari dey troway twale give di pipo5th April 2018 Sierra Leone: Tension don show face after Election8th March 2018 Julius Bio enta office as new Sierra Leone presido two hours afta result come out5th April 2018 Sierra Leone Election: Which APC lose?6th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Marley concert for Abuja for June cause kasala say e break coronavirus rules as more dan 20 pipo bin gada and dem no keep social distance rule.
Wia dis foto come from, ChannelsTV Local tori bin report say one member of di House of Assembly bin tok for video say im find imsef for di inauguration under duress - na im bin say im correct mind no dey for wetin im do.
Wetin we call dis foto, If you dey take care of pesin wey get di virus, di advice na to dey wear face mask to cover your mouth and nose Di health body show five ways how you fit use facemask wey go work.
Ogbonge challenge from Michael Keane inside second half lock out Salah again for di penarity area wen e be like say Salah wan almost score goal.
Di rapper wey announce di signing for social media real name na Osei Kwaku Vincent.
Plenti different sabi pipo don chook eye to know why up 45% of women dey feel dat way.
"I thank God say I don helep many of our pipo beta dia lives.
Nigerian government don tell say dem dey ontop di matter.
Di other candidates also add say dem go make roads and buildings for di state accessible for dem.
Coronavirus: Cameroon register number three case, kontri man weh e di stay for Italy
"We hear plenty-plenty gunshot...di dead-bodi of di security officers wey dem kill no dey with their rifles," na wetin one person tell AFP.
See latest you need to know4th September 2020 "Nigerian schools resumption" date latest update from federal, state universities on day to resume afta Covid-19 lockdown12th September 2020 Gold mining: How PAGMI, Nigeria Presidential Artisanal Gold Mining Development Initiative go work and benefit you16th July 2020 Nigerian Youth Investment Fund: FG cash transfer NYIF loan of 75 Billion to credit microfinance bizness of young pipo don ready - See how you fit apply25th July 2020 UBEC Federal Teachers recruitment 2020 - How to apply ontop di portal for Universal Basic Education Commission programme10th September 2020 Beirut fire: Massive fire in Lebanon Beirut port area dey burn again afta 4 August explosion inside di Lebanese capital10th September 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem broadcast di show live for Wizkid official Facebook page.
Di play show plenti palava wey women dey suffer.
Another thing we de for inside dis tori 'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident4th February 2018 Anglophone crisis: Give proof say army di commit atrocities- Spokesperson10th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
VGMA2019: Ghana dancehall artiste Stonebwoy pull gun on stage as ‘protection’ from Shatta Wale 19 May 2019 Wia dis foto come from, Stonebwoy/Facebook Tension nearly spoil de 2019 Vodafone Ghana Music Awards after Dancehall artiste Stonebwoy pull gun for stage top.
Many young pipo get plenti experience of how dia mama and papa beat dem wen dem small and di effect - weda good or bad - wey e don get on dem today.
Caster Semenya wey win gold for 400m women event hail Delta state fans wey dey com hail dem for di Stephen Keshi stadium since Wednesday wey di tournament start.
Why Taylor Swift disappear from social media 18 August 2017 Wetin we call dis foto, Taylor Swift fans dey find am for social media Tori wey we dey monitor be say Taylor Swift go soon drop another song.
Wetin we call dis foto, Junior Agogo two years afta e suffer stroke For Twitter, people dey pay tributes: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Agogo former clubs Zamalek and Nottingham Forest don tell di player family sorry for di sad tin wey happun: Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Ghana Agyemang Badu dey hospital with blood clot palava15th August 2019 Ghana vs Tunisia: Black Stars don crash out of 2019 Afcon9th July 2019 Liberia Football Association ban referee wey collect $100 bribe13th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
End of Twitter post, 1 For Kogi West Senatorial District INEC bin declare di election inconclusive sake of say di total margin between di two main contestants Smart Adeyemi of Nigeria ruling APC party and di main opposition PDP candidate Senator Dino Melaye low pass di number of cancelled votes.
E get melecines wey doctors fit recommend to stabilize di sickness.
Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram And forever starts now... @nickjonas A post shared by Priyanka Chopra (@priyankachopra) on Dec 4, 2018 at 4:35am PST End of Instagram post, 2 Jonas, wey be 26 years old, and Chopra, wey be 36 years old, engage for summer, not long afta news of dia romance enta public.
EFCC recover N65.5 million cash from INEC Zamfara office
He tok say di firm wey dey buy about $67bn (£52.6bn) worth of components every year according to di Nikkei business newspaper, go start to dey make dia own parts.
Niger na im get one of di highest rate of child marriage for di world; dem dey struggle to stop di practice.
According to di group, dem get "gross lesions" for dia bodi wey cofam say na lightning strike dem.
Best Music Video Award to the artist, video director, and video producer.
Lagos airport incident: 'Strange man wey run from bush' stop aeroplane from take-off
Di news of Oga Johnson admission for hospital dey come afta di Queen deliver speech to address di nation, she tok say UK "go succeed" for im fight against di coronavirus pandemic.
"Di election bin dey largely peaceful, but e be like say na as e come go court e wan come be like say e wan get more attention", she talk.
(E small pass 2017 own wey bi 7.4%) 12.4% - Inflation rate.
"honestly, I bin feel say kontri harsh and pipo no too get moni now.
Italy still dey under lockdown and most part of di world sake of di Covid-19 pandemic.
Di reward for di good tin wey Dayo do na death.
One newspaper label am "Lion Mama" and di name stick.
Angela Merkel - Illegal Migration Germany na Europe biggest economy, and migration, security, economic paddy paddy and 2019 election for Nigeria na di mata wey bring Angela Merkel come Nigeria.
See di prison wia FBI keep Hushpuppi Di operation take down di suspects for committing crimes outside di UAE, including money-laundering, cyber fraud, hacking, criminal impersonating, scamming individuals, banking fraud and identity theft.
But before you go wan book ticket go find gold, know say Switzerland government dey suspect say dis tiny gold na from di factory wey dey make watch, medicine and chemicals wey dey use dem.
Dem say because of im actions, im don make cooperation with many people for di organization impossible.
E fit be why di Wars of di Roses resemble di struggle wey happun for Game of Thrones between Lannister and Stark families.
Di new leadership gatz try to improve di image of di party and ensure say governors and elected leaders of di party begin do well and come up wit policy wey go benefit di pipo.
Obamacare dey unconstitutional - Judge President Biya don forgive 289 Prisoners for Anglophone Crisis Anglophone Crisis: Rights NGO say deh don arrest 1,000 pipo Skip Twitter post, 1 I have ordered the discontinuance of proceedings pending before the Military Tribunals against 289 detainees – arrested for misdemeanours, in connection with the crisis in the North-West and South-West Regions.#PaulBiya#Cameroon— President Paul BIYA (@PR_Paul_BIYA) December 13, 2018 End of Twitter post, 1 Tori be say hearing go bi for military court for de five prisons, Bamenda, Bafoussam, Buea, Douala and Yaounde dis December 14, afta dat list for de pipo weh deh go free go komot For now e bi clear deh number for pipo weh deh go free for each prison.
But di lawmaker wey dey vex, say im go enta road on top di mata.
Dem also tok say dem go remove di post completely from dia platform if di product "dey claim say e fit make pesin miraculously lose weight and get link to, for example, discount code."
E no dey clear wetin be goment strategy to put an end to di incessant killings wey don claim plenti lives for di area but President Buhari tok for statement wey im release for July 21, 2020 say " wetin dey required na for di local authorities to radically improve dia intelligence capabilities make dem for fit alert security agencies on any planned attacks".
AVENGERS: ENDGAME Alan Silvestri, composer CHERNOBYL Hildur Guðnadóttir, composer GAME OF THRONES: SEASON 8 Ramin Djawadi, composer THE LION KING Hans Zimmer, composer MARY POPPINS RETURNS Marc Shaiman, composer 61.
#Croatia #Croatiapresident #WorldCup— Monica Benson (@baronessmonic) July 11, 2018 End of Twitter post, 3 Make we look some interesting facts about di kontri.
Buhari swearing-in ceremony go small Na di Acting Chief Justice of Nigeria, Justice Mohammad Tanko, swear in President Muhammadu Buhari.
Police cancel exams sekof dis papers leak; dem postpone am to Wednesday 20th December, 2017 make dem write new one.
Europa League dey call Chelsea Champions League: PSG don draw line for ground Plenti fans don already dey post "Thank you" message for di group afta dem find place to stay, even as di tin shock dem.
Police say dem catch three of di militants alive, while two others blow demself die during di attack.
On 25 March, one 26-year-old Abraham Badru, pikin of Dolapu Badru wey bi Nigerian lawmaker, die for im mama hand for front of dia house for Hackney, UK tori pipo bin report.
De correct tori about de picture dem as Colonel Didier Badjeck tok, army get information say de separatists dem dey for Santa, den deh go surround de hotel but as one person spy dem e alert de odas and shooting start.
Di 24-hour curfew for Kaduna Metropolis go continue from 5pm until further notice.
___ Oct. 6, 1981: Lewis win im first political office wit im election as a member of di Atlanta City Council, wia im serve until 1986.
But Shell don deny say dem no do anytin wrong.
Lebanon explosion: What we know so far about di Beirut blast wey kill pass 100 pipo
Another thing we de for inside dis tori BBNaija 2019: UK policewoman Khafi don comot from Big Brother House15th September 2019 BBNaija: Why Khafi head of house win dey cause serious tok-tok online26th August 2019 BBNaija: Khafi go comment on UK Police mata wen she comot14th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
"The country dey for stagnation and a lot of people no dey sure about wetin dey happen with the leadership," Charly Boy talk.
IT: Gerusalemme è una città unica, sacra per gli ebrei, i cristiani e i musulmani, ed ha una vocazione speciale alla pace.
Why you no go fit use pass three SIM Cards for Nigeria Moseph Ekine 6 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Soon one individual no go fit use pass three SIM cards for Nigeria Soon, to use more than three Sim cards fit no dey possible for Nigerians according to di directive wey Minister of Communications and Digital Economy give di Nigerian Communications Commission.
Anas bare en teeth at Kennedy Agyapong, whack am plus GH₵25m defamation suit Favour Nunoo , Ghana 8 June 2018 New Informate 9 June 2018 Investigative journalist Anas Aremeyaw Anas bare en 32 give MP Kennedy Agyapong as he whack am plus GH₵25 million defamation suit for court.
Dis one come mean say, di 58 year old World Cup winner, wey once tok say e no get any oda pikin apart from di ones wey e born with im former wife, go come become official papa of eight pikin.
So de presiding magistrate don discharge and acquit Mimi Mefo.
AMAA na di pikin of Nigeria filmmaker Peace Anyiam-Osigwe and sabi pipo don tok say na one of di biggest and best awards wey dey recognize talent for Africa cinema.
Anybodi wey win di election on Saturday go enta office for October 2018.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: More strike dey come7th September 2017 5 Things to do when ASUU Strike give you Plenty Time22nd August 2017 Health workers for Nigeria don start strike21st September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you29 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
But Oga Nkrumah say all di issues wey oga Lai list as di bad bad tins, no be so di tins be for Ghana, dia for: "any protest, decision or action wey base on dis reports go be injustice."
20 August 2019 Nigeria don begin introduce Meningitis vaccine to di regular vaccination health workers dey give pikin dem for di country Dis vaccine according to sabi pipo dey important because 25 out of 36 states for Nigeria fall under di meningitis belt for di kontri and because dem no dey stop pipo to waka about, e beta make pikin dem wey dey 9 months and above begin take di meningitis vaccine to protect dem.
For September 2017, President Akufo-Addo launch di free Senior High School (SHS) wey im promise during im campaign.
"I come to strengthen di relationship and closeness wey our pipo get.
Di matter serious sotay wetin people dey talk about am don turn to campaign for social media; hashtag #MeToo where people dey halla against sexual harassment.