text
stringlengths
21
14k
See di mental health portraits wey win top prize for ART X Lagos
Even though for di report, Le Monde say AU change dia computers and do dia IT network again after dem discover wetin dey happen.
Di investigation connect Prime Minister of Dominica Roosevelt Skerrit and Allison-Madueke to one apartment for New York wey cost $2.2 million.
Nigeria: 16 people don die for River Niger boat accident
Na religion and British pipo bring u-turn for women freedom for di 19th century.
Ghana pastor wey dem murder for Cameroon en family want justice 27 July 2018 Wia dis foto come from, Ebenezer Attoh Family of Ghanaian missionary wey dem kill for Cameroon dey demand for justice after claims say Cameroonian army wey kill am.
For yi, e for good say make dis group di gada informate weh deh go fit use'am afta if deh get opportunity.
For Tunisia, wey don see five-fold increase in reports of domestic violence, di goment don set up free helpline and allocate eight shelters for victims and dia children, with more facilities on di way.
Another thing we de for inside dis tori 2:18 Video, Coronavirus cases: How Oluwaseun Osowobi take survive Covid-19 for Nigeria, Duration 2,18 "At first my bodi bin dey reject di drugs"8th April 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di yo...
Skip Twitter post, 2 #NGARSA Dear Nigeria pic.twitter.com/Lls0zj2jEh— (@Mangalisocurri4) July 9, 2019 End of Twitter post, 2 One South Africa TV station even go as far as to change di Nigerian team to di "Super Egos", but one Nigerian fan say nothing spoil, say las las, na Egos go win: Skip Twitter post, 3 I've refra...
"Dem tell us say we no go fit see di bodi dem," one of di family member tell BBC Pidgin.
After di parents hear report of wetin dey happun to dia young daughter, na im dem report, wey lead to a long battle for court before Federal High court convict Yunusa on May 21 2020 and sentence am to 26 years in prison for various offences wey im commit.
Before im die, Maida be member of di Executive Board of di International Press Institute and also shareholder of Media Trust Limited.
According to tori, one gas and petrol tankers wey curfew lockdown hook for Kara bridge catch fire afta dem explode.
Di sky blues still fit win di three trophies wey dey dia front, FA cup, Premier League and Champions League.
Manchester City go win di Premier League title on Saturday if dem beat Manchester United for Etihad Stadium.
Plus dia so-called tok tok pesin (Spinky Victor Lee) no bin dey exist online before di first tweet bin show for october, according to tori pipo Agence France Press (AFP) wey bin chook eye for di mata.
Na NASU get many job including to register students, do secretary and clerical work dem.
Owners Reckitt Benckiser say dem issue dia statement on Friday "due to recent speculation and social media activity".
We tink say na luck di tiffs use."
For statement wey Abba Anwar, di Chief Press ‎Secretary to Govrnor Abdullahi Ganduje sign, im say dem cancel di event afta dem do security meeting between di govnor and security agencies for di state.
Dis na wetin I pledge to do and I go stick to di oath of office.
"I don consult wit my family and team and as pesin wey still dey play for di national team, if di decision of di coach na to comot captain for my hand carri give anoda player while my name dey di team, I no wan go di tournament again," im tok.
"Environmental officer dey manage di waste we generate from di centre.
You have our full support on this quest for glory.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) July 6, 2019 End of Twitter post, 1 Before di game start, Super Eagles coach bin tell BBC say im boys go enta di match wit fighting spirit.
Inconclusive election : Dis na election wia di total number of registered votes wey dem cancel or postpone, fit change as elction suppose happen for constituency.
Joint police-military taskforce arrest de separatist group sake of dem mass up sey dem wan do some public event which security officials describe sey dem be illegal, according to police.
Jumia: Why dis Nigerian e-commerce company cari dia shares go New York instead of Nigeria Stock Exchange Ogechi Obidiebube , Lagos 12 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Ogbonge African E-commerce company, Jumia Technologies AG bin announce on Friday, 12 April 2019 say dem don list dia company for di New Yo...
Justice Mohammed convict and sentenc Mohammed Abba, Adamu Usman to two years imprisonment with an option of fine of N100, 000 (One Hundred Thousand Naira) each, while the rest 13 (thirteen) defendants chop jail fine of One Hundred Thousand Naira (100,000.00) each.
Full explanation of Coronavirus - Everitin you need to know dey here Some Cameroonians di stone, insult foreigners for seka Coronavirus Di 5.3-magnitude quake na di largest to affect di city in 140 years.
Another thing we de for inside dis tori 'Women football don spoil' - Former England Goalkeeper25th September 2017 'Heading' for football dey increase chance of brain disease?13th November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me ...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kehinde Wiley and Amy Sherald People bin sabi di artist Wiley (im papa na Yoruba man) because di kain painting wey im done before wey im dey use African-Americans do old-style painting.
And particularly for di village of Koryardu, wey dey inside di Kono region for eastern Sierra Leone, where dem for discover di diamond.
But dem expect di value to rise £43m for United but it still dey short of di money dem pay for am.
Dat na why on 4 June dem sign di Farmington River Declaration in front of ECOWAS officials and other representatives for international community, inside Margibi county.
One official for di Ministry-Yaah Dr. Asheri Kilo Fofung tell say di theme for dis year own na "make women fix dia powa well to fight against discrimination.
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt international airport omagwa: China moni, Stella Oduah and oda tins you need sabi25th October 2018 Lagos Airport: Passengers no fit enta, Aviation Unions dey para, Plane no fly from Murtala Muhammed Airport10th October 2018 Breeze blow aeroplane land upside down11th...
Another thing we de for inside dis tori 1:03 Video, Nigeria Independence Day: See as Nigerians use Pidgin sama national anthem, Duration 1,031st October 2018 Nigeria Independence Day: 58 years since Britain say bye-bye1st October 2018 Nigeria: Quick tori about di 1967-1970 civil war10th September 2017 Nigeria Independe...
Dem no support media player for your device Another thing we de for inside dis tori Komla Dumor Award 2020: BBC dey find di rising star of African journalism24th February 2020 Video, BBC World News Komla Dumor Award: Dis na how to apply!23rd February 2018 September: 2020 movie release go see five 'correct' feems drop d...
Financial Times tori pipo bin cari tori say di US presido bin tell im pipo say e no eva wan meet 'lifeless' sombori like Nigeria President Muhammadu Buhari again.
Wetin we call dis foto, Comfort Mussa weh na coordinator for SisterSpeak237 say de big palava for woman dem wit disability na say place laik bank, school, hospital, no get correct entrance as deh di only carri pipo wit disability inside.
Another thing we de for inside dis tori Asisat Oshoala don join Barcelona FC on Loan31st January 2019 AWCON 2018 final: Why women footballers no dey collect di same winning moni as men?30th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet ...
"When you use Google we services, you dey trust us with your data."
Kenya: New laws go affect Nigerians 7 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis students no be illegal immigrants; dem dey from University of Nairobi, wey police close on 3 October, 2017 after protests start on top di presidential election wey dey three weeks away Kenya don give orde...
Wole Ojo na one of dem.
e fit spread from pesin to pesin through coughing and sneezing.
Another thing we de for inside dis tori Nigerians no fit enta EU kontris from 1 July until further notice - Dis na why1st July 2020 N-Power registration portal 2020 batch C, N-Power requirement application form - See di ansas for most FAQs to application for employment of young pipo in Nigeria2nd July 2020 School resum...
Delivery nationwide Help rt my customer full ur TL.#LazyNigerianYouths pic.twitter.com/sNPsqjiw8a— Ade d tailor (@KuloDesigns) April 19, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 The president's statement is an insult to this man because chances are the state of things in Nigeria got him here in the first place ...
End of Facebook post, 1 Businessmen for Ghana say dem dey make losses on dema businesses sake of how di cedi make unstable, small time e go depreciate against di dollar since di start of di year 2019.
Out of dis total figure gender distribution be 5,528,970 males which dey represent 47.54 percent and 6,100,510 be females which dey represent 52.46 percent.
Nigeria goment don call on applicants wey dey interested to apply and online application go last for two weeks, as e go end on 24 September 2020.
Afta dem conduct more investigate, Dubai Police investigators discover some sensitive informate wey dem get from di computer of di suspects, on di individuals and abroad companies plus bank accounts and even fake credit cards wey don implicate di activities of di gang.
Another thing we de for inside dis tori Video, John Yekini na blind music teacher wey teach Cobhams Asuquo piano.18th March 2018 1:02 Video, Meet 16-years-old Nigerian wey be baba for Classical music, Duration 1,0230th August 2018 Marhaba, di cinema wey influence Kannywood2nd September 2018 Nowadays, na cinema dey pay ...
Two years ago, another family for Bauchi lost dia twins wey join together for leg and belle.
One person wey dey dia when di accident happen video am.
"After dem release us yesterday I call one of my colleagues and I tell am say I don get us feem idea wey go win us award so very soon we go start work."
South Africa: 'No plan for free education'
Deji Adenuga: Police dey find di 'jealous boyfriend' wey put fire for im babe house, kill 8 pipo
Den suddenly I receive phone call say dem beat my sister friend and she faint for di shop.
A-Spot Orgasm Di A-Spot dey near di cervix wey just dey above di navel (belly button).
Longlisted for di Booker Prize 2004, for Purple Hibiscus 32.
Tottenham vs Arsenal: Aubameyang or Kane, who go win?
Dem suppose dey kitchen - that na di problem.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 One day later, President Mnangagwa reply say di former president "get right to talk wetin dey im mind, like any private citizen".
"Di only pesin wey for fit give permission in dat particular circumstance na myself but wetin August bin maybe dey try communicate...
Wia dis foto come from, Anadolu Agency According to Salimah one of di reason be say, wen wind blow, hijab dey show all di shape of woman bodi and some men no dey like am.
More dares No be every Housemate wey dia luck shine to kiss somebody wey dem like but dem do oda interesting dares too.
Thai cave rescue boys tok about dia 'moment of miracle' Di Thai female boxer wey no fit enter ring She later become bodyguard, pilot and parachutist, and join di royal guards.
Another thing we de for inside dis tori FBI list: EFCC don arrest woman suspect plus seize big moto2nd September 2019 FBI List: EFCC arrest one of di yahoo-yahoo suspect wey America dey find30th August 2019 FBI list: EFCC go collabo wit US authorities to torchlight Nigerian yahoo-yahoo29th August 2019 Buhari deny Niger...
She start her career as teacher for di Teacher International School, Ibadan and she don also hold plenti oda position for differnet organizations and associations wey include di position of translator.
Video for how deh drag deh nake woman for road wit rope for e nake, den as one of gunmen cut de head hold'am for hand bin circulate for social media.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Pipo wey see di accident as e happun tell BBC say na around 11.30 am for Katampe district of Abuja di crash happun.
Dem say hope no dey di country again.
Former president Dr. Goodluck Jonathan do acting presido two times before im become permanent president for May 2010.
Dem release Mantilla for November 2016 and afta some days, dem swear am in as Congressman.
https://t.co/QfeBNJPwgW— Ambrose Okwoli Jnr (@AmbroseOkwoli) January 8, 2019 End of Twitter post, 1 Don Jazzy answer am say Mavin Records neva die, say na just small faint dem faint.
We for don blow if to say we dey southern Nigeria
Another thing we de for inside dis tori Mummy calm down boy biography: Govnor of Lagos ask pipo to learn from viral video of little Oreofeoluwa Lawal-babalola and 'calm down'29th July 2020 Dr Stella Immanuel hydroxychloroquine video: Physician wey Facebook,Twitter delete her post say she promote drug WHO no support wan...
South West govnors recently launch di security organization to fight kidnapping and oda criminal activities for di zone.
Di studio get twelve soundstages, and im name di stages afta ogbonge black actors and actresses for America.
How dead cows from Adamawa land Port Harcourt slaughter yet dem butcher, sell am give pipo Karina Igonikon , Port Harcourt 24 July 2018 Tori for Port Harcourt, Rivers State capital for southern Nigeria, na how dead cow meat enta Igwuruta abattoir for Ikwerre local goment.
Di report add say di number of new cancer case or di way e be for di country, go grow by 25% by di year 2020.
Di number of Nigerian doctors wey dey work for UK dey double 2 May 2018 Wia dis foto come from, iStock Di number of Nigerian doctors wey dey work for United Kingdom dey increase sharperly evri year.
Jaguda pipo take wayo cari 50 Nigerian girls go trap for Saudi Arabia - Naptip Authorities rescue 13 girls for Abuja hotel How di arrest happun Zainab go Saudi for Umrah but she no fit do am because na di first day she land di kontri dem arrest am.
Do simple tins for house wey go make you relax like exercise.
Inside letter to di Foreign Office, Sir Kim say: "Though my posting no suppose end till end of dis year, I believe say wit di mata wey dey ground, di right tin to do na to allow di appointment of new ambassador."
Insecurity: Jaguda pipo kidnap four Turkey pipo for Kwara State
Another thing we de for inside dis tori China - Africa summit: Buhari borrow borrow don put Nigeria debt for N23 trillion3rd September 2018 Ameri deal dey 'borst' mind as Ghana gov't increase cost from $510 million to $1.3 billion30th July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund r...
Na di editorial staff of di French magazine dey compile di 30-player list of nominees, di winner na journalist from around di world go decide dat one by vote.
May we begin to hear better stories henceforth.— Emecheta's Buchi (@buchionyegbule) January 4, 2018 End of Twitter post, 5 Meanwhile, di Bring Back our Girls Campaign people say dem happy well -well as military rescue Salomi Pagu, di girl wey dem just release, but say government suppose do more to rescue di remaining 1...
Di fastest athlete for dia competition na Briton Lizzy Yarnold, wey finish di race in 51.66 seconds.
President Buhari: Our focus for 2018 na roads, power
Somehow e be like Dino still dey tweet wella, as e don give updates on top how dem dey treat am for di hospital.
Bye-election : Dis na election to replace Memeber of any legislative house wen e dey vacant or di pesin die.
Euro 2020 suppose take place from 12 June-12 July for venues all ova Europe.
Legend use im Twitter show di video.
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt international airport omagwa: China moni, Stella Oduah and oda tins you need sabi25th October 2018 Dana crash: Di plane don spoil airport equipment for Port Harcourt - Government22nd February 2018 Dana plane don land for bush for Port Harcourt20th February 2018 Dana...
We go continue to support online teaching during this period.
Wia dis foto come from, Sony Wetin we call dis foto, Miles Morales don take over di lead role from Peter Parker for di latest spin-off for Marvel crime-fighter "Although dem no answer plenty questions about di PS5, like how much e go cost and wen dem go release am, I feel say Sony do exactly wetin dem need to do for di...
Ghana President Akufo-Addo fly go UK for holidays 10 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Ghana President Nana Akufo-Addo, on Wednesday 9 May, fly go United Kingdom for di first week-long vacation, after he chop President January 7, 2017.