text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 300 doctors migrate comot to other countries for 201615th December 2017 Nigeria: Resident doctors suspend strike based on 'trust'14th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di National President of di Arewa Youths Consultative Forum, Alhaji Yerima Shettima, say wetin Obasanjo write inside di letter no be new thing, people don tell Mr Buhari before.
Eight days afta Mrs Powell deliver, doctor do lifesaving operation for Ruben wen im intestines fail but e battle through upon im low survival rate.
Wia dis foto come from, @emmyskillful Wetin we call dis foto, Chidozie sister sharply snap foto of di drip wen she notice say e don expire Wen im twin sister, Chiamaka come visit for im sick bed, she notice say one of di drip wey dem chook inside her broda vein get expiry date of January, 2018.
Another thing we de for inside dis tori President Muhammadu Buhari say im know wetin to do & e no fall di hands of Nigerians8th May 2019 Minimum Wage: We neva increase corpers allowee - NYSC31st March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?51 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Atiku promise to create at least 2.5 million job evri year and dis go comot at least 50 million pipo away from poverty by 2025.
Nigeria Consul-General for China Wale Oloko don tell young Nigerians wey wan travel go China for greener pastures, say work no dey for dem.
Wen dat one come back, na so e tell im oga say dat guy wey we bin see as we dey comot for di compound, later go start di fire back.
Another thing we de for inside dis tori Prez Akufo-Addo give John Mahama ‘unlooking’ handshake start debate for social media5th September 2019 Boris Johnson: Buhari, Akufo-Addo, Mnangagwa hail new Prime Minister of Britain24th July 2019 Ghana traffic police go start wear bullet proof vest den carry guns after deadly attacks on dema officers30th August 2019 Ghanaians blast Prez Akufo-Addo over Notre Dame fire tweet, meanwhile flood kill 5 for Accra but he no tweet16th April 2019 Ghana cedi make cheap pass ‘zomie,’ RenCap hint ibe one of de cheapest currencies for Africa14th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Seme Border Closure: Nigerians dey lament high price of food items Dem no support media player for your device Seme Border Closure: Nigerians dey lament high price of food items 5 September 2019 Kontri pipo for Nigeria don begin feel di effect of di closure of di Nigeria-Benin Republic border wey pipo sabi as 'Seme border'.
astor Fatoyinbo - COZA: 'I never rape anybody for my life' - Pastor Fatoyinbo 28 June 2019 Wia dis foto come from, @biodunfatoyinbo/@busoladakolo Biodun Fatoyinbo wey be pastor of COZA church don comot to deny rape allegation from im former member Busola Dakolo and threaten to carry am go court.
Aurier wey be 27 years and im team-mate Moussa Sissoko also make donation to NHS and apologise afta dem feem dem dey train togeda.
Late John Evans Atta Mills in popular nickname be 'Asomdwee hene' sake of he always dey preach peace during election campaign.
Skip Twitter post, 1 I have decided to answer the call of teeming youth who have asked me to run for President.
Wia di two wives of di father join hand to maltreat di boy for no reason to di extent of sleeping with goats, eat di food wey di goats remain, or sometimes im own excreta as na wia dem tie am be im toilet.
Di Super Eagles been struggle for first half afta Argentina score di first goal for di match.. Ivan Banega pass ball give Lionel Messi wey wire hot shot pass Nigeria goalkeeper Francis Uzoho.
Another thing we de for inside dis tori Somali president and di vice president exchange blow on live TV?
On top di biometric license, im say dat one dey compulsory for person wey want do drivers license as e go help dem get drivers information.
De issue dominate Pubilc debate for Ghana as more people dey ask who be Government Official 1, Intermediary 5 den other people wey get bribe monies from Airbus.
Ben Enwonwu: Nigeria artwork wey dem sell for London for ova 500million naira
"Real Valladolid don enta map as Ronaldo don show and e go helep di club plan to play quality football" na so club presido Carlos Suarez tok.
Spain Attacks: Victims come from 11 countries 18 August 2017 Wetin we call dis foto, Spain dey on top high alert after the attacks; authorities dey put plenty eye on top security matter Tori don dey come out about why terrorists decide to attack Las Ramblas, Barcelona for Spain.
2018 presidential elections: SDF say ELECAM no di respect law Cameroon presidential elections go hold for October Cabral Libih, for Univers party, weh e dey among de nine candidates, tell tori pipo say na privilege for yi for tanap as candidate for pipo weh deh contribute dia moni for pay de FCFA30 million caution.
E use di song tok plenti tins about di accuse wey pipo dey sama am ontop sex abuse, but e say im no still suppose go prison for all di accuse.
How can we practice a better form of masculinity than the one we were taught?— Jess Nevins (@jessnevins) November 19, 2017 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Norway go pay their male and female football teams di same8th October 2017 UK man wey dey sell im tears inside bottle water10th October 2017 Study don show say sex no fit cause cardiac arrest13th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 E neva clear weda dis new wave of accuse go get big impact for R Kelly music career.
Red Cross say di boy bin wan kill di head teacher.
Ah bi first di sell corn, but ah no fit even taste one for inside so dat deh go get moni for buy chop, but corn don finish.
Dis na wetin we know Annette Arotiba 12 June 2020 Wia dis foto come from, GODWIN OBASEKI/Facebook Wetin we call dis foto, Edo State Govnor, Godwin Obaseki Di National Publicity Secretary of di Peoples Democratic Party, Kola Ologbodiyan say di national secretariat neva get any informate say Edo state govnor Godwin Obaseki don join di party formally from im ward.
Dis na wetin dem tok; E travel go UK with im wife, im daughter and son on Wednesday morning All of dem travel with one private jet Oga Mamman Daura dey kampe (hale and hearty) and e no dey suffer from any sickness E attend di burial of former spokesman of Buhari Wada Maida on Tuesday Im family bin want make e travel for long, but e insist say e no dey go anywhere because of di lockdown All di three sources wey BBC tok with no want make dey mention dia names but all di information wey dem give na di same and one na pikin of Mamman Daura.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Seven people don die for explosion8th October 2017 Cameroon: Fire go make parliament stop work until Monday17th November 2017 Video, Sierra Leone opposition party office catch fire29th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Minimum wage: Pipo wey go enjoy di new 30k wen e become law Ogechi Obidiebube , Lagos 31 October 2018 New Informate 7 November 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Market pipo fit increase dia price Nigeria Presido Muhammadu Buhari on Tuesday gree make workers for di kontri begin collect N30,000 as Minimum wage.
Foto dem show as di Air Niugini plane, from Papua New Guinea, siddon inside water wey no too deep near beach side.
Di head of di association Ekwaro Obuku tell BBC say di president talk dis for one meeting on Tuesday 1 November.
ancer: How enof sleep dey kill you 26 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images "I go sleep when I blow" or "I go sleep wen I die" na sometin wey pipo dey use motivate dem sef to hustle mostly for dis part of di world.
Wia dis foto come from, Zazzau Emirates/ Facebook Di most diplomatic for northern Nigeria- "Afta dem select Kaduna as capital of northern Nigeria e come fall under Zazzau Emirates dis one make Emirs of Zaria interact with di region leaders pass any oda kingdom."
Mr Johnson talk dis one for statement as e visit Nigeria with UK International Development Secretary wey be Priti Patel.
Presido Buhari order police special force to quick-quick go stop di kasala wey dey happun for Kaduna.
"If dem show videos of all di tins wey happun for dat head of house lounge, ehhh Jesus, even me I no wan watch, I go dey so embarrassed" As Erica dey tok, Neo ask her weda she do 'blow job?'
Now na show me your natural hair, your natural hair o, wey relaxer never touch."
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "Na youths time to rule but some graduates no get sense" - Wole Soyinka Obasanjo explain say di decision to join ADC na to help achieve di dream of a new Nigeria.
Di policy na concerning one international agreement wey Nigeria don bin sign wey allow di exchange of Tax information between kontries alaist information exchange 4.
Lagos residents say government don abandon dem as rain don bring flood New Lekki toll fare: 'We no go gree' - residents Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Government don respond but eh...
Buhari to Nigerians - You fit live for any where you like Last week, di president tell tori pipo to ignore di call by di Northern Elders Forum (NEF) to Fulani herders, wey tell dem to pack comot di southern part of di kontri.
We go also take care of old pipo" na wetin di YPP candidate tok about how im go diversity economy.
End of Facebook post, 1 Three Nigeria govnors bin don test positive to di virus and later recover.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2-0 South Korea: Asisat Oshoala score as Super Falcons win dia first match for World cup12th June 2019 Women's World Cup: Nigeria 0-1 France match win make pipo feel say Super Falcons deserve more18th June 2019 France 2019 Women World Cup : Tins you suppose know about di competition6th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Mrs Owusu-Ekuful reveal say de Communication Ministry dey work plus de Attorney General, Ministry of Gender, Children and Social Protection, plus others so say dem go fit come-up plus framework on child online development den welfare very soon.
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Buju Banton na Jamaica biggest reggae star afta di late Bob Marley, but pipo begin condemn am all over di world for 1990s because of im song Boom Bye bye wey say make dem dey kill gay pipo.
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Di vlogger later post on twitter on Monday say she don find di man of her dreams and na wetin she dey pray for every women be dat.
Benue Killings: Nigeria go use army fight bad gang Herdsmen killing: Nigerians dey provoke for Defence Minister Tori be say di governor dey talk for di capital Jalingo on 1 February, to members of di opposition Peoples Democratic Party, wey come visit am because one member of di state House of Assembly wey be Hosea Ibi, don die.
Another thing we de for inside dis tori 'You fit win cancer' - Survivor14th February 2018 Video, 'How cancer make me cut my breast' - 24-yr-old lady20th December 2017 Three cups of coffee per day ‘fit help you’23rd November 2017 Cancer: "I don see many people die for Nigeria hospital" - patient3rd October 2017 WHO: ‘Cancer dey kill people pass for world’5th February 2018 Cancer blood test go help find cancer for body fast-fast19th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Three reasons why Master KG Jerusalema remix with Burna Boy dey burst fans brain Burna Boy, Stormzy and Ed Sheeran collabo dey make pipo hala Burna Boy na Apple Music Up Next Artist Tori be say e dey come ova one year since im release di song 'How Do You Sleep?
Police for Amsterdam confirm to BBC say two people dey inside taxi wey crash for di De Boelelaan area of di city.
KADUNA El-Khalil (ICT) Limited, 17A, Attahiru Road, Malali, Kaduna, Kaduna State KADUNA Elbowvalley Online Nig.
Nairobi River: Authorities don find di deadi bodi of two babies
India rape: Six-year-old victim eyes damage for di attack
Price of goods den services go up for Ghana after 10% transport fare increase - GUTA Dear Akufo-Addo, see three languages you fit use talk to market women Ghana: Natural hair na bad business Accra based Joy FM report say some 500 foreign spare parts dealers from Suame Magazine yesterday storm di Suame police station for protection.
Producers: Abdulmalik Fahd and Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 4:30 Video, RealWarriPikin on QTMPY: Her guy, Her Comedy career and Kevin Hart, Duration 4,304th December 2019 3:57 Video, YCee on QTMPY: New Album, Internet trolls and celeb gbas-gbos, Duration 3,5727th November 2019.
Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
SARS no get credibility - Amnesty Int'l Nigeria: 'End SARS or we go protest' Twitter #EndSARS fit end police harassment for Nigeria?
She don di see her monthly period for five years now and she neva eva use sanitary pad.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Washing of hand na di koko You fit use oda things wey go keep your hands busy like fidget spinners or stress balls but make sure say you disinfect am.
Kaduna: We no expect di curfew so we no buy food keep
Serwanjja impress di juges with im passion to tell African tori but also im bravey to comot tori wy dey public interest.
Dambe na one kain hard style of fighting wey dem dey tie one hand and dia other one dem dey use am for blocking.
According to di information from Thai rice exporter association, Benin Republic na im receive di highest amount of rice wey Thailand export go oda kontris wit about 1,811,164 metric tonnes for 2017, wey be over 42 million bags of rice.
Another thing we de for inside dis tori President Muhammadu Buhari office frown as Saudi Arabia hang Nigerian woman2nd April 2019 Zainab Aliyu: I no go gree for goment to act fast free Zainab happun for Kano30th April 2019 Zainab Aliyu land prison for Saudi Arabia ontop drug crime wey she no commit30th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 2 ...My words in the video are self explanatory.
21 people dey face prosecution for corruption-related offences - Prez Akufo-Addo Buhari host Ghana President Akufo-Addo Dem do dis sake of de 'Year of Return' celebrations which dem believe sey go help make de two countries build dema relations which get plenty cultural den historical similarities.
"Di president don form new committee or council wey im call 'Presidential Committee On Salaries and Allowances," di minister tok.
Di Senator still add say no be fear dey make am deny di accuse because na "cheap lie" and im dey challenge anybodi wey get proof make dem bring am come.
As judgment don dey come out for rape cases for Lagos, Nigeria, e don dey give victims and dia people hope say dem sef fit get help.
Anne bin like her friend idea, and dem two believe say dem get sometin wey customers want but e no dey market, and soon dem begin Giggle Knickers.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Later, President Trump yab Ball wey be media personality and business man again, e tweet say im dey "very ungrateful" for wetin e do to settle di matter.
Another thing we de for inside dis tori Thanksgiving day: Why Americans dey like to kill tolotolo for celebration?22nd November 2018 Black Friday: Africa suppose dey do dis one?24th November 2017 Friday the 13th: Why pipo for overseas see di day as bad-luck day13th December 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
World Health Organization (WHO) on Friday say Ebola - wey dey cause hemorrhagic fever, vomit and diarrhea and wey dey spread through direct contact wit bodi fluid from pesin wey get am - don kill 25 pipo since early April.
Samuel Eto’o e pikin, Etienne Eto’o get first call-up for national U-17 team 13 September 2019 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Eto'o Etienne Eto'o Etienne Pineda, first pikin of Samuel Eto'o Fils don get e first call-up for Cameroon U-17 national team.
Na 3 September North Korea bin run their latest weapon test, while tori be say South Korea do their own today.
Im na Mexican warrior, but, hey: Me sef got dat Mexicano inside me, too."
Dem don deny am bail three times, as one judge for Brooklyn dey tok say "strong possibility dey say dem don tamper wit witness" for case wia dem accuse am say im dey recruit women and girls to have sex wit am.
This year own different small because of di coronavirus pandemic and as most goments don ban large religious gatherings.
However, di minister say di equipment na big progress and e go epp di kontri further reduce di number of pipo wey di suffer from HIV and AIDS .
Cameroon dey for Group F wit Benin, Ghana and Guinea Bissau.
Human Rights Watch say make Cameroon goment stop unlawful arrests
Nigeria goment don grant amnesty to 2,600 prisoners
Another thing we de for inside dis tori Lion Mama: Di woman wey fight rapist wey attack her daughter31st March 2019 How Kenya get first lawmaker from Somalia15th August 2017 Uterus didelphys: Woman deliver twins 26 days afta she born boy pikin28th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Ghana voter registration exercise: Ahead of Presidential and parliamentary elections, more than 15 million Ghanaians register to vote in December7th August 2020 Lebanese nationals wey wan move $890,000 from Nigeria airport chop two years in prison sentence21st August 2020 Immaculate Okochu, face of Cold Stone Creamery sudden death for Lagos traffic collision accident shock friends13th August 2020 Voters registration: Ghana EC registration form and how to register for voter ID ahead of de December 2020 presidential and parliamentary elections2nd July 2020 Voters registration for Ghana 2020 election: What you need to know about di exercise30th June 2020 Daniel Domelovo: Ghana Audit Service Board justify why dem 'lock out' auditor-general29th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
His reasoning is full of bias and he just isn't proper.
Sit back and enjoy the cruise!
Yemen: Suffer-suffer too much for children 23 August 2017 Wetin we call dis foto, Orjowan na one of almost half a million Yemeni children wey don sick well-well because dem no dey see food chop Two years of war don mean say food and medicine nor dey for many people for Yemen.
Skip Twitter post, 2 Iwobi has been lively since he came on— Laastro Weyn (@Shafka_Gunner) August 24, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Going forward it has to be Iwobi left, Richarlison right, Kean through the middle and Gylfi behind.
"You tink say na only una one sabi respect human right, all odas dia work na to violate human right.
Another thing we de for inside dis tori Eid-el-Kabir: Three tins Buhari tok for im Sallah message12th August 2019 Eid Mubarak: 'Sai Baba, Sai Baba' as Presido Buhari trek '800 metres' go slaughter Sallah ram21st August 2018 Video, Eid-el-Kabir: You sabi wetin sallah ram and cow dey tok for market now?10th August 2019 Eid el Fitr celebration: Na dis sallah Muslim dem dey kill ram?15th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her.
Another thing we de for inside dis tori Community for Bayelsa butcher big whale wey land beach29th July 2019 Bayelsa lawmaker life pension: 'We dey on our own wen goment carry di bill come'26th April 2019 Bayelsa lawmakers pension: SERAP threaten to go court if goment approve bill28th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Im tell Spanish tori pipo AS: "Right now I dey City and I dey really happy.
Shoot to kill is the best option— Na K Opoku (@nakojo_akore) March 14, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Ghana government turn 'mumui' over Guantanamo detainees10th January 2018 President Akufo-Addo bore sey people dey charge $100,000 make dem sit close to am20th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Joseph Shabalala: Ladysmith Black Mambazo founder don die for di age of 78
Best Engineered Album, Classical An Engineer's Award.
#BeyondFakeNews: Nigeria Muhammadu Buhari hail BBC as dem dey report correct tori