text stringlengths 21 14k |
|---|
Dem be pikin between di age of two and four years old. |
Skip Twitter post, 6 #ThisIsNigeria while 'different' from the slush pile of Kpangolo songs (which I admittedly love & dance to) doesn't do much other than state the obvious (as 'commentary') while completely ripping off an original idea. |
Evritin you need to know about Big Brother Naija season 5 HOH Benefits Organisers of Big Brother Naija 2020 bin don earlier announce inside one statement say dis year edition go witness upgrade in terms of benefits wey di Head of House (HOH) go fit enjoy compared to winners from previous ones. |
Posted at 17:29 10 June 202017:29 10 June 2020 How plane passengers fit stay safe? |
But she no allow her disability affect her dreams. |
Bello say di respondents dem wey Ibrahim Umar lead dey vex wit di way APC Rivers violate di electoral Act and di 1999 Constitution wit di manner dem conduct di pre-election matters for Rivers State and dem don get consent judgement for dia favour and dat judgement still dey stand. |
Globally, Africa swine fever na big concern for pig farmers and wetin dem dey do wen di outbreak start na to separate di infected animals, dem go bury dem or burn dem off immediately make dem for no affect di odas. |
", Duration 0,4913th March 2018 1:43 Video, Meet Taekwando wonder woman, Duration 1,431st September 2017 1:29 Video, Dem rape my 16-month-old pickin, Duration 1,291st March 2018 'Men, women, everybody suppose join di fight against rape'5th April 2018 Nigerian men dey support as Lagos state nack 25 years in prison for r... |
Beauty queen comot after dem say she fat |
But as 36 out of di 40 lawmakers for di state House of Assembly don troway support give Babajide Sanwo-Olu as dia captain, Ambode fit dey face relegation true true. |
Her company, Affectiva don develop software wey fit understand emotions as dem dey look facial expression from camera. |
Jafar say e still get about 14 more videos and e go continue to dey release dem one by one. |
Ghana close all air, land and sea borders sake of increasing Coronavirus infections wey people import into de country. |
Although opposition parties accuse government say dem dey shield these pro-government vigilante groups President Akufo-Addo reveal say dem no go hide any criminal, if you mess you dem go make di law deal plus you. |
During festivals or whenever im dey around, he dey distribute gifts, food items and oda essentials including money. |
Dis appeal come make di Governorship Tribunal hear di AAC Candidate Awara appeal but for 5 October, 2019, di tribunal uphold di election of Governor Wike come tell Awara to pay cost of three hundred thousand naira (N300,000) each to Govnor Wike, di kontri main opposition party - People Democratic Party (PDP) and Nigeri... |
Is there accountability?#EndCovidScamNow #EndCovid19ScamNow #tiktokexposed— Henry4real (@Henry4real8) May 20, 2020 End of Twitter post, 9 Another thing we de for inside dis tori Coronavirus cases: Buhari Chief of Staff Abba Kyari, Bauchi Govnor Bala Muhammad don catch Covid-1924th March 2020 0:49 Video, Abba Kyari: Who... |
Di Grand prize na #1 million naira each for 10 ogbonge app developers wey submit di best app innovation. |
Voting go dey in accordance wit di Continuous Accreditation and Voting System (CAVS). |
Listeria too fit dey inside food wey dem package. |
"I dey happy well-well when plenty of dem dey thank us at di end of di treatment because 'you no allow me keep my phone, you let me concentrate for myself.'" |
Dis last season of di show wey dey based of George R.R Martin im books dey on, and e don face yab based on wetin pipo feel say di writer do to dia favorite characters. |
Some people feel say di way John Magufuli dey drag with im fellow African no good because Dangote don create of jobs for Tanzania and Africa. |
New research don find out say dem fit use pikin poo-poo take prevent and treat some kind disease like cancer, obesity, diabetes and autoimmune disorder. |
According to Zakari Muhammad, wey be di congress committee chairman, Katsina state get 361 wards and and 34 local goment . |
Di popular types for Nigeria be: FARO 44 - Dis seed dey produce high rice harvest and im harvest time dey short pass many of di other rice seed. |
You dey look for trouble - Oshiomhole warn Obaseki Gov Obaseki remove Edo Assembly roof make nobodi do sitting afta police clash Pesin fit tok say di drama begin right after Godwin Obaseki - of den APC - become govnor of di state, to replace who many bin believe to be im godfather at dat time - Adams Oshiomhole. |
According to wetin she bin tok, she go fit don pass 100 years but official documents say she dey around 93. |
Di case come public afta relatives of Jennifer wey dey fear say di men go escape justice, release one video online as family members dey comfort her and pipo share di video plenti plenti times times. |
Senate Mace: Police say good citizen don find am under flyover |
Red table na show wey America actress Jada Pinkett, dey host. |
If dat one no make am hero, I no know wetin go make am." |
Joffrey Baratheon (Jack Gleeson) Di first born pikin wey of Cersei and Jamie, Joffrey na di wicked child king wey many pipo wey dey watch di show happi wen e die from poison. |
"I want di other two belts wey dey, whether na Wilder own first or Parker." |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Shenkin the goat from the Royal Welsh regiment predicts the winner between Joshua & Parker Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua v Joseph Parker fight on Saturday go make 'history' Anthony Joshua believe say make Joseph Parker ready f... |
Some pipo enta social media to tok dia mind on top di mata. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, 'God get im hand ontop me' na wetin Nigeria Olympic silver medallist Blessing Okagbare tattoo ontop her body Dis dey come afta di #EndSARS online campaign for Nigeria raise head again afta police 'kill' one young man for di Mangoro area of Lagos on Sunday. |
Another thing we de for inside dis tori Nkoka Kingsley: Lawyers discover ‘missing’ journalist for SED Yaoundé8th June 2020 Sisiku Ayuk Tabe, odas don pay FCFA five million for continue process for turn life prison9th September 2019 Anglophone crisis: Sisiku, odas start hunger strike over missing Anglophone prisoners31s... |
Another thing we de for inside dis tori Pole Dancing: You go want am for Olympics?17th October 2017 Commonwealth Games: Meet di black Africa man wey first win gold medal5th April 2018 Bukom: How one area for Ghana dey produce boxing world champions30th April 2018 Video, Nigeria Wrestling: 'Ogbonna John world number 1 t... |
https://t.co/8oUhtSmAeg— El-Capitan (@2nd__lieutenant) December 3, 2019 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 I agree. |
Other Countries wey get matter with Death Sentence Zimbabwe For October, e pass 50 people wey apply to get di job of hangman. |
Now na ma 22 year old girl pikin di sell egg and gatueau as condition for we for stay for de house. |
Even goment forces di kill civilians, burn houses. |
Rwanda: Thunder strike don kill 16 people for church |
[Mourinho] tell me say if you be di best you need to come play with one of di best team in di world and ... di best manager in di world. |
Another thing we de for inside dis tori Fayose: EFCC still dey hold di former govnor afta court postpone case22nd October 2018 Fayose don free from EFCC cell afta two weeks29th October 2018 Fayose don land EFCC domot to face im warrant16th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 ... |
Di app go also inform hospital of any emergency wey you get and go connect to di hospital wey near you pass for your area. |
Di daughter fit dey for Frankfurt. |
Abike Dabiri-Erewa while receiving the 314 Nigerians from South Africa some minutes ago.#XenophobiaInSouthAfrica #XenophobicAttacks pic.twitter.com/ZAM7u0zY41— Nigerians in Diaspora Commission (@nidcom_gov) September 18, 2019 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: Johannesburg Mayor ... |
Di woman bin come tell police for interview say she bin no gree to sleep with oga Perrot and di last tin she bin remember be say she sniff powder wey Perrot give am. |
Wia dis foto come from, Instagram/tyrese Wetin we call dis foto, Fast and Furius na movie wey don dey since 2001 Fast and Furious na movie series about fast motor wey people dey drive and di dangerous lives wey di people wey dey drive am dey live. |
Skip Twitter post, 1 As #EdoNobeLagos don dey trend, see di latest: E don happen, e don enta. |
No Use Technology Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Whatever we go fit do If you feel say, di solutions wey we give so far no go work for you, abeg just turn cave man, dump all you technology. |
And for Sokoto state di court declare Peoples Democratic Party, Aminu Tambuwal winner of di governorship election. |
Coronavirus: Social media challenges pipo dey use quench boredom for di lockdown27th March 2020 Coronavirus: Boris Johnson test positive to Covid-1927th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal19 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Surv... |
Di meeting during di two-day summit involve 46 heads of Commonwealth governments and foreign ministers from di remaining seven countries. |
WHO dey always check di global impact of di four common sexually transmitted infections. |
Separatists, also torture and wound Fulani pipo weh deh say di collaborate wit goment forces. |
Nigeria: Why government wan start jollificate tax Below na di way minimum wage be for di kontries: Nigeria - , $82 (N30,000/month) Kenya - $130.86 (Ksh. |
Residents - BBC Governorship debate Rivers State: Empowerment and peace na im we want. |
Skip Twitter post, 2 338 new cases of #COVID19; 177-Lagos 64-Kano 21-FCT 16-Rivers 14-Plateau 11-Oyo 9-Katsina 4-Jigawa 4-Kaduna 3-Abia 3-Bauchi 3-Borno 2-Gombe 2-Akwa Ibom 2-Delta 1-Ondo 1-Kebbi 1-Sokoto 5959 cases of #COVID19 in Nigeria Discharged: 1594 Deaths: 182 pic.twitter.com/1nC9HjskN3— NCDC (@NCDCgov) May 17, ... |
Another thing we de for inside dis tori Tambuwal win for Sokoto plus oda results from di supplementary govnorship elections24th March 2019 Bauchi Supplementary Election: PDP candidate Bala Muhammed dey lead wit 6376 votes24th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pa... |
Another thing we de for inside dis tori 200,000 Bees wey dey live for Notre-Dame Cathedral roof survive fire20th April 2019 Bees don pursue pipo from Plateau State village13th January 2019 Monkey wey get 'Brazilian hair' don win animal foto of di year17th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect a... |
Weah also defend im decision to make Taylor's former wife im deputy, because: "People love am, she been di mama of dis nation. |
Dem promise to continue dey give Nigeria support wit di war against Lassa fever. |
She make history as di first African American woman to carry Emmy say she dey write comedy. |
Di police IRT oga say na afta di suspect escape wit bullet wounds from Abuja three weeks ago wen dem arrest four of im gang members and recover four AK-47 rifles and hundreds of bullet na im run to Lagos. |
Some of di big-big fashion shows dey happen inside Africa and na one of those kain shows - Arise Fashion Week, Naomi Campbell come show face for Nigeria. |
Tori person for PDP National Chairman, Ike Abonyi, talk dis for statement wey im release on Friday. |
Winter Olympics 2018: Sports don do wetin nuclear threat no fit Winter Olympics 2018: Norway athletes order 15,000 eggs by mistake Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Team leader and driver Seun Adigun of Nigeria follow do dia bobsleigh training for PyeongChang Mr Buhari say di country stand gi... |
Justice Sylvster Ngwuta, as e deliver di Kano judgement say di Peoples Democratic Party candidate, AbaYusuf fail to show any beta reason why di court suppose to troway di judgments of Kano State Governorship Election Petition Tribunal. |
For Ghana dem say di number go be 2926 while for Cameroon na 2517. |
Di striker never play since im wound im shoulder for Liverpool Champions League final defeat to Real Madrid for 26 May. |
Insecurity, corruption and high level of unemployment na some of di tins wey pipo dey use complain for di kontri and dem no waste time to enta social media to tok wetin dem desire. |
Im also add say President Buhari don approve N20 billion make dem use settle moni dem dey owe di lecturers from 2009 to 2012. |
Eminem drop surprise album 'music to be murdered by' 17 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Two years afta im last album Kamikaze, US hip-hop musician Eminem don drop surprise album on 17 January wey go surely totori im fans. |
Dis part na im dey calculate how many calories you fit burn from your body if you waka go where you dey go. |
"Afta some time, Oxford reply us and agree say dem make mistake but dem no dey ready to settle our client." |
Gianluigi Buffon - £33m Parma to Juventus for 2001 Wia dis foto come from, Getty Images 4. |
E order make di Commissioner of Finance stop to dey pay di company goment money and say make di pipo from di Private Sector Partnerships (PSP) start to dey do dia work again. |
Arsene Wenger don 'carry' fake George Weah news Dem no support media player for your device Arsene Wenger don 'carry' fake George Weah news 12 October 2017 Arsenal football club manager Arsene Wenger don congratulate im former player George Weah as di new president for Liberia. |
"Im height be 6 shaku 2 sun (roughly 6 feet, 2 inches (1.88m)... e black, and im skin be like charcoal," im fellow samurai, Matsudaira Ietada, bin describe am for im diary for 1579. |
"De situation weh e di only go worse for Anglophone region make me ah di draw your mind say if you patch whole for your dress quick you go stop nine odas". |
Some of di projects SARS don do for past na to help people make e easy for dem to get help for emergency situation. |
Senegal defeat Brazil 5-4 for dia first match and beat Nigeria 5-2 for dia second game. |
Dem say pad dey cost reach N250 to N400 for one. |
This move may just be making Nigeria an official refugee camp.— Visa, no down paymemt (@chigozienewtonj) December 12, 2019 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 What do We stand to gain by making Nigeria visa free to all AU countries? |
One of the dead is the son of a retired nurse".— ELIE SMITH (@eliesmith) July 30, 2018 End of Twitter post, 1 BBC don try for call Mayor for Buea, Patrick, e phone di ring but no answer and we no also get goment tok-tok pesin too about de killings. |
Through your music and the millions who you came in contact with, you shall live forever. |
But no be dat time e start to dey work on di tech space. |
ria don jail 15 oil tiffs, two collect two years self-contain inside prison 1 August 2019 Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, Ismaila Balarebe chop fine of 100k Nigeria corruption police - EFCC don send two oil tiffs to go take self-contain inside prison for two years. |
De crisis later go some kain way when secessionist enter with pawa for wan divide kontri for be for dei own - dem call am Ambazonia. |
Cameroon court don sentence Michele Ndoki, 46 odas for six moons "We bin outline eight situations dem weh court show injustice. |
Na AFP, Reuters, EPA and Getty Images bring di foto come. |
Another thing we de for inside dis tori Zamfara attack: Killings, kidnappings dey shake Shinkafi4th March 2019 EndSARS: Small crowd show face for Lagos protest5th April 2019 World Economic Forum: Muhammadu Buhari say “no territory for Nigeria dey under Boko Haram control”6th April 2019 #Zamfarakillings: How protesters ... |
Skip Twitter post, 1 WE DON SHOW! |
29 March 2018 Wia dis foto come from, @AsoRock Wetin we call dis foto, Di MLK family award wey dem give president Buhari awar for correct leadership. |
Taking revenge against di hosts Wen Ordega remember her team 8-0 defeat to France over a year ago, na revenge go dey her mind as di two kontris go go head-to head for Rennes on Monday. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Twitter say dem go start dey deactivate di accounts from December 11 But wetin e mean na say usernames wey bin no dey available go begin free afta di December 11 cut-off - although Twitter don say e go be gradual process. |
2017 July - Dem pursue Islamic State from Benghazi after three years of fight-fight. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.