text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori 5 things you suppose know about Mexico earthquake20th September 2017 Supermoon: Wetin you suppose know about di lunar eclipse31st January 2018 Unai Emery: Three tins you suppose know about Arsenal new manager23rd May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ... |
There are free buses on Thursday & Friday. |
Di new notes na total change of all dia money including 5, 10, 20, 50, 100 and 200 notes. |
Wia dis foto come from, Shutterstock Di reason many pipo happy wit Bitcoin be say e solve dat problem. |
"Personally i comot 8 deadbodi from water and till dis day i still dey see dia faces if i lie down, na one of di saddest things wey i see for dis life, na only four pipo survive, one woman with her two children wey hold part of di boat as e come up and one Aminu Bagwai wey sabi swim." |
Na all about 2019 elections Ogbonge political editor for Rahama Radio Kano Mohammed Abdullahi Walih tell BBC Pidgin say di impeachment of Kano state speaker Abdullahi Ata get somtin to do wit calculation for di 2019 elections. |
But di way wey pipo dey chop dog meat don reduce as e be say plenti South Korea pipo don dey buy di idea say dogs na human being best friend. |
UN top official - Walter Onnoghen: Buhari break international rule ontop CJN mata - UN top official 11 February 2019 Wia dis foto come from, Getty Images One United Nations law official expert Diego Garcia-Sayan don open mouth say di Nigerian president Muhammadu Buihari break international rules wen im recently suspend... |
Di foto ontop na tori wey cari news say Lagos State governor for Nigeria don open new statue for late Chief MKO Abiola. |
Cow dung na wetin dem dey use to plaster houses, and na women get di job to go pick am. |
Di new title im want na "Mr. |
Another thing we de for inside dis tori Naira Marley dey go stay for prison afta e appear for court, plead not guilty to EFCC charges20th May 2019 Naira Marley, Zlatan Ibile and odas still dey awa hand for yahoo-yahoo - EFCC10th May 2019 Naira Marley: Tins you suppose know about Afeez Fashola aka Naira Marley21st May 2... |
Di lockdown wey dem do to slow down di spread of coronavirus don make pipo sacrifice many tins and those wey no obey di social distancing rules chop fines. |
"I no know wen last I actually open biochemistry textbook." |
Prof Alejandro Cravioto, wey be di chairman of Sage, say " for di first time, I feel say we don get vaccine wey dey effective." |
Party Candidates Votes PDP: Ihedioha Emeka 273,404 AA: Uche Nwosu 190,364 APGA: Ifeanyi Ararume 114,676 APC: Hope Uzodinma 96,458 YPP: Ikedi Ohakim 527 Emeka Ihedioha don win Imo Govnorship election Supreme court don declare Hope Uzodinma winner of Imo governorship election Supreme Court go deliver Kano judgement on 20... |
Ahmed Musa don port go Saudi Arabia |
Serious hunger dey Nigeria - UN UN dey raise alarm over hunger for 9 African countries On di evening of 8 April, 2019 Nigerian military give sharp- sharp order and by force up to 10,000 civilians to relocate from Jakana town wey dey for north west Nigeria in di middle of di night, witout any warning before den, Oga Kal... |
Today, Hilda dey work for hersef, she be freelance photographer. |
Di pesin wey wear di mask dey follow am directly for back, and di two immediately begin dey struggle, di official tok. |
We must be able to speak our minds, even when we are wrong or mistaken, without fear of intimidation, harassment or incarceration by the State.— Dr. Joe Abah (@DrJoeAbah) November 22, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 I, Bukky Shonibare, #SayNoToSocialMediaBill. |
Di fire also burn eleven houses, 17 shops houses, 36 trucks plus motor dem and three keke, according to emergency authorities. |
Oh well, what do I know? |
In total, for dis year, 26 states don record at least one confam case. |
Ighalo loan move to Manchester United 'shock’ fans Manchester United fans dey vex afta Burnley take dem shine Di former Watford striker join di red devil on load from Shanghai Shenhua until di end of di season. |
Ghana don dissolve KNUST council REGSEC impose curfew on KNUST, order students say make dem vacate campus Di lecturers wey declare di strike on Friday say dem no dey happy say Ghana goment dissolve di school governing council on Thursday. |
Myth dey say if you have plenti sex, e go keep everytin well but Gunter tok say e actually fit cause infection. |
You go need to download UBER app to book di boat ride wey still dey testing period according to wetin di company tweet for social media. |
Impeachment na di armour lawmakers for Nigeria fit use to protect di constitution and make sure say democracy progress. |
Wia dis foto come from, Change.org Because di next book for di series, The Winds Of Winter neva complete yet, di TV show go get anoda ending. |
May he be remembered for his devotion to Islam, His loving brotherhood and his innovation as one of the most gifted MCs of all time. |
Google Station new awuf WiFi no dey finish How to comot everything wey Google know about you Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Google Station: VP Yemi Osinbajo dey hope make correct internet dey inside market Anoda executive, Richard DeVaul, resign on Tuesday afta tori comot say e toa... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dem join hand with Multinational Joint Task Force (MNJTF), and dem free hostages from Malamkari, Amchaka, Walasa and Gora village dem for Bama Local Government Area, Borno State. |
Russian scientists tok say early-stage trials of di vaccine don dey complete and di results na success. |
Im say for dis century, pipo don wise for political mata and if tins no dey go as dem suppose, pipo know say dem fit show dia bitterness to let dia leader know which direction to take. |
Another thing we de for inside dis tori Lionel Messi don win battle to use im own name take sell market27th April 2018 Jose Mourinho escape prison?4th September 2018 Benin footballers don land for prison because of age cheating31st October 2018 Al-Shabab say make nobodi play football for some field inside Mogadishu7th ... |
@channelstv @FAAN_Official @rrslagos767 @Gidi_Traffic pic.twitter.com/6va5TKRrhx— Engr Aik (@nwozor) August 28, 2020 End of Twitter post, 1 BBC Pidgin find out say di helicopter crash happun around 12:30pm on Friday. |
What you need to know about Ghana voters registration exercise 'I dey support herbal medicine manufacturers, but some of dem just be hype' - Anas Aremeyaw Anas Wia dis foto come from, Electoral Commission of Ghana 1. |
'We no go allow Nigeria to separate' 1 October 2017 Wia dis foto come from, SUNDAY AGHAEZE Nigeria President Muhammadu Buhari say im government no fit and no go allow talk talk and other action from people wey no dey responsible cause di separation of Nigeria. |
Over 600 Nigerians don decide on dia own to return to di kontri from South Africa any moment from now, according to di head on di head of one Nigerian Association. |
South-South govnors provoke ontop Onnoghen case, tell di CJN to bone CCT Although do CJN no appear before di court today, di goment lawyer say im bin think say di court bin adjourn on di 14th of January to 22nd to ensure say dem arraign di Chief Justice but as it is now, di judge no still show for di court to ansa to d... |
Dem dey expect say Mr Biya go talk about di palava wey make schools and courts no work for almost one year for di Anglophone region. |
But di speaker no gree add am to di agenda because di plenary sitting dey happen to discuss di budget for 2018. |
E say "all I want na for justice. |
Teodoro Obiang Nguema, of Equatorial Guinea don tanda as presido for 39 years. |
Shagari don get plenti pleti titles, for1962, di Sultan of Sokoto Siddiq Abubakar III make am di Turaki of di Fula Sokoto Caliphate. |
Prof McBagonluri advise Nigeria goment say dem need make provision for dis kain small-small pikin wey sabi book well-well because 'if you pack dem join evribodi, you dey slow dem down'. |
If pesin dey expose to ricin, e fit die within 36 to 72 hours, depending on di dose wey e receive, according to the US Centers for Disease Control and Prevention (CDC). |
Another thing we de for inside dis tori Dem don sack woman wey give Trump motor middle finger7th November 2017 Sexual Harassment: Women wey accuse Donald Trump feel say dem don forget dem4th November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers32 minutes wey don pass Informate me 2:15 V... |
Benefits and oda tins you need to know about di force14th July 2020 Joy Nunieh biography, husband and wetin we sabi about di NDDC former MD wey dey kwanta Godswill Akpabio, Minister of Niger Delta16th July 2020 Kidnapping in Nigeria: Police recover Ereba Gospel Dinabari skeleton afta kidnappers collect ransom still han... |
Dis Uefa A license, na di second highest coaching qualification wey European football governing body dey give. |
Report say e get personal wealth of close to $3bn and e dey spend plenti of im money for art work. |
Five tins wey chimpanzee fit teach you about politics Two female rats collabo born pikins wit help of Scientists Na Prof Yohannes Haile-Selassie find di skull for one place dem call Miro Dora, wey dey di Mille District of Ethiopia Afar Regional State. |
Cameroon special forces free three pipo weh terrorist grap |
Another thing we de for inside dis tori Victor Moses score as Chelsea win Burnley 2-120th April 2018 Premier League results: Chelsea, Southampton, Swansea, Stoke, Burnley, Everton, Crystal Palace28th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video... |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Di trademark of bad gangs for north west na to burn di house of innocent pipo Sokoto state police tok tok pesin, Cordelia Nwawe confam di attack, she say, ''Dem don use fire burn three communities for Zamfara and two villages for Rabah district for Sokoto... |
Five tins you gatz sabi about breastfeeding Dr Ekine say anoda reason be say for some Russia men, dem dey reason say woman wey get small breast no dey complete." |
Nelson win plenty boxing fights and title for im career. |
She also be di niece of top US actor, Alec Baldwin. |
She follow tok wit BBC Pidgin ontop her music mata and why art and music get strong hand for di way pipo dey look Nigeria and Africa. |
Out of de 30 senators weh president Biya appoint, main opposition party, Social Democratic Front, no get even one. |
Point blank period, these Niggaz don't even steal from this economy, they add to it, d Noble igwe guy confirmed it,said they own shops and businesses — Mayowa (@Mayoveli) May 12, 2018 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Noble Igwe shouldn't be sniffing on people's pockets to know where their money came from. |
BBC Governorship Debate for Rivers State: Candidate tok how dem go tackle traffic palava |
I am disappointed that @graziauk invited me to be on their cover and then edited out and smoothed my hair to fit their notion of what beautiful hair looks like. |
Una fit dey do am small small, till e don master una, una sef don master am- una go first start wit small stretching of bodi, fit reach de one wey dem dey do for YouTube or even yoga sef. |
According to tori, Armed robbers di toilet rolls cost pass 130 dollars. |
Another thing we de for inside dis tori Jumia: Why dis Nigerian e-commerce company cari dia shares go New York instead of Nigeria Stock Exchange12th April 2019 Video, Ojo Olawale: "I bin tink say I go blow afta I win Project Fame"6th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours... |
But sabi people dey warn say make dem no too make mouth, because na "small and first report'' research dem just do. |
Di commission say afta di order start, customers go get cap for dia estimated bill so dat one go ginger di metering by Distribution Companies (DisCos). |
Wia dis foto come from, Laurence Griffiths Wetin we call dis foto, Arsenal go face Atletico Madrid for di Europa League semi-finals, wit di first leg on Thursday Dangote go like buy Arsenal, sack Wenger Arsene Wenger: Seven pictures to mark 811 matches How Arsene Wenger and Robert Mugabe take resemble? |
Israel don give quit notice to African migrants 4 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di deportation programme don cause plenty argument in Israel Israel government on Sunday don begin serve deportation notice give people from Africa wey carry illegal way enter di country. |
Di student wey win dis competition go waka go house with one academic year scholarship wey go cover academic textbooks wey di winner need. |
#2019Debate pic.twitter.com/crperoO3tT— Atiku Abubakar (@atiku) January 19, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Afterall, you cannot shave a man's head in his absence. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Before de sack Narcisse Kombi Mouelle, Cameroon sports minister tok for national TV say deh no go renew de coach e contract, for seka say e no manage de team well for Egypt. |
But you know which other players hold record for di League?26th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Jos... |
I even offer say I go marry her. |
"No single pesin below di age of 35 dey for di Ministerial nominees President Muhammadu Buhari announce on Tuesday for floor of di National Assembly wey go follow serve second term in office." |
Nigeria coronavirus cases: All states for Nigeria don get confamed cases of di infection7th July 2020 Coronavirus: Nigeria don confam 10 new cases of COVID-1921st March 2020 Coronavirus: Nigeria goment promise N36m for scientist wey find cure for di disease and lassa fever14th February 2020 Top Tori Wetin you suppose k... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mass burial for victims of suspected herdsmen attack on 11 January 2018 Im say nothing dey wrong to get station wey dey specialised, say many types of media dey for different services. |
Buni na im be new APC national chairman as NEC meeting clear Ize Iyamu Edo primary election - Meet di new leadership of Nigeria ruling party25th June 2020 Appeal Court Judgement on APC national chairman: All Progressives Congress chop fresh court order from Victor Giadom18th June 2020 Adams Oshiomhole: Victor Giadom sa... |
Another thing we de for inside dis tori Oby Ezekwesili: ACPN candidate don step down from presidential contest for Nigeria 2019 Election Oby announce say she no dey do again on Thursday morning.24th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Vide... |
Oga Godswill Obot Akpabio bin dey in love wit former bank executive Udom Gabriel Emmanuel and make am Secretary to the State Government (SSG). |
Di tortoise dey chop only two times per month and no dey near gate except she dey find waterm Dat na how im boy-boy dey sabi wetin she need. |
So women for di kontri capital Kampala, dey come togeda, to work out who for dia communities need help and how best to give dem support. |
Dia hope be say God want compensate dem for di pikin wey loss. |
Another thing we de for inside dis tori India: Vex as minister say 'cancer na divine justice'23rd November 2017 India man don enter wahala after im call TV Presenter 'baby'26th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How... |
45 die for Gunmen attack for Kaduna State |
Cyril Ramaphosa Wia dis foto come from, NWABISA MAKUNGA Wetin we call dis foto, Di video show as di three of dem close up South Africa President, Cyril Ramaphosa bin chop accuse say e take fotos wit strangers afta e tell pipo to obey social distancing rules. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Jameela wey be founder of 'I Weigh' bin bash Kim before on top weight loss sweet. |
Cameroon don gree to host 2021 African Cup of Nations Why CAF fit don comot 2019 AFCON from Cameroon hand Another thing we de for inside dis tori Africa Cup of Nations: Caf say 'Cameroon don gree to host 2021' edition22nd December 2018 AFCON 2019: Caf go choose di 2019 hosts for January afta dem collect di rights from ... |
14 May 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Premier League 2017-18: Wetin fans tok? |
Dem surround dia compound when di military takeover. |
'I don tire to dey hear say I need experience' 'We wan clear dia mind' Another thing we de for inside dis tori 1:28 Video, Nigeria: "I teach myself Fashion Illustration"- Okhai Akhigbe, 1,289th January 2018 1:25 Video, 'Talent full ground for Africa' - Africa Development Bank, 1,2530th October 2017 1:25 Video, Ugo Mony... |
Also, e get place inside di departure lounge wey pipo no fit follow passengers enter - di place afta pipo dey do check in. |
Another thing we de for inside dis tori Kenya: New election date na 26 October Di Kenya Supreme Court don change di date of di election; now e go happen on President Uhuru Kenyatta birthday21st September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet... |
Idris say di order na to reduce di time wey people dey waste for roadblocks and also to make business dey easy for those wey dey use di road take transport dia goods. |
Im bin don already get four degrees and dey study for im doctorate. |
Wetin we call dis foto, HaRo project officer for IDPs, Meden Milicent Eni More dan 200 IDPs for Yaoundé Even though UN identify pipo weh deh run go oda areas for kontri, IDPs but deh nova really know about IDPs for Yaounde. |
Di state police command sef don confirm di mata. |
Mali: Dutch Minister comot on top soldier wey die Nobel peace prize winners wey dia hand no pure Or, na something wey pipo wey dey BBC TV show "Something Understood" don dey look inside to find di beta wey fit comot wen pesin make mistake. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.