text stringlengths 21 14k |
|---|
According to UNICEF and di Center of Democratic Development, dis numbers don make di region carry first for clean-clean levels. |
Obinna AKA MC Tagwaye di man wey dey copy Nigerian president, Muhammadu Buhari. |
Blue film actress don sue Donald Trump "Sex workers dem be human beings" - Lawyers Iovinella enta plane go Budapest for Hungary to check Siffredi im school where im collect Davide Montana as im new name for di film. |
She say her pickin dem catch di jogger as she bend down dey poo-poo in front of her house for Colorado Springs. |
Im no mind to change im mind if dat one go help am get wetin im want. |
E talk say, "di thing wey hard pass na when you see pain for person face wey na you cause am, and then you need to handle yourself." |
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria: 'Shell na im dey bring di gun, and nothing Shell fit deny.' |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Although dis video trend around 2017, e catch fire dis year when on TikTop wey e start dey go global in different forms. |
Another thing we de for inside dis tori Presidential Election Tribunal reject PDP request to inspect INEC server24th June 2019 INEC Server: 'Na manual election we do for 2019'14th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Senate wan death penalty for anybodi wey commit 'hate speech'1st March 2018 Not Too Young To Run Bill fit happen for Nigeria?8th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di nominee, Martin Amidu mention say BBC start dey do news for Pidgin as he dey respond to question about the type of Hausa he dey speak. |
@ELBINAWI @#FreeZakzaky#LabbaikaYaHussain pic.twitter.com/2fDNoJzPfK pic.twitter.com/PcEJeY8yGN— Musa Wakia (@musakaz60714552) October 29, 2018 End of Twitter post, 2 Dis one na as army confam on Sunday say three members of Shiite Muslim group die and two of dem soldiers wound for one fight for Zuba area on Saturday. |
Afta dat e move to di oda leg break am come use di mortar dey hit my knee. |
2018 National Sports Festival: Five things you suppose know about di event |
Tori be say court ruling and court judgement on di same mata na two different tins wey fit come out differently. |
She go use dis one get experience and gain skills BBC News platforms. |
"Di new Coalition of United Political Parties get at least 7 rich, powerful pipo wey get presidential ambition, dis one go be problem because afta di primaries plenti of dem go vex comot." |
E reach 85% of these South Sudan refugees wey be women and pickin. |
As she dey wait for dat one to happen, women dey plan to do 'we no go gree waka' on top di mata on 15 May and pipo wey dey organise dis demonstration belong to Pregnant and Nursing Mums Kenya group on Facebook where Kim first tok wetin happen to her. |
Ortom: Na Buhari dey use lawmakers 'impeach' Benue governor - Spokesman How lawmakers impeach Eze Madumere Benue state Govnor Samuel Ortom, na im first drink from di bitter bottle of impeachment wen seven lawmakers plus di former house speaker nack di govnor wit impeachment letter, come give am deadline of seven days to comot. |
As military forces begin dey do Operation Python Dance 2 for di region, tori of plenty fight-fight between soldiers and civilians for Abia state don full ground. |
Liverpool v Arsenal: Reds take Gunners drink garri for 3-1 win |
But some pipol de ask if de knockout ban go work. |
Reynhard Sinaga: Di man wey 'rape ova 100 men' go spend im life for prison 7 January 2020 Wia dis foto come from, Police handout Wetin we call dis foto, Reynhard Sinaga feem imsef as e dey attack di victims dem wey bin dey unconscious for im student flat inside Manchester Court don sentence one 36 year old man to 30 years to life imprisonment on top di rape of 48 men for Manchester, UK. |
Abeg follow use di form under to share your comment wit us. |
resident Muhammadu Buhari say im know wetin to do & e no fall di hands of Nigerians 8 May 2019 Wia dis foto come from, Bashir Ahmad Wetin we call dis foto, Na wen im break ramadan fast wit some of im executive ogas for Aso rock yesterday na im President Buhari make dis promise. |
Another thing we de for inside dis tori 1:21 Video, May 29: Buhari goment deliver infrastructure?, Duration 1,2123rd May 2019 Minimum wage in Nigeria: How you fit survive on N30,000 monthly29th March 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
So far, na only di first 60 names na im dem announce, including Nasa astronaut Peggy Whitson, President Ellen Johnson Sirleaf of Liberia and England footballer Steph Houghton. |
"For night, Chima ask make dem give am sometin to chop, we say na cell we no go fit go out, im come begin dey tok out of point and na dia im die." |
Libya deadly war and di role wey UAE drones play inside am Dem no support media player for your device Libya deadly war and di role wey UAE drones play inside am 31 August 2020 On January 4 dis year, around 50 cadets bin dey do dia normal-normal drills for one military academy for di Libyan capital, Tripoli. |
Another thing we de for inside dis tori INEC recruitment for 2019 election: How you fit apply16th January 2019 Zamfara APC Primaries: INEC match break ontop presentation of certificate of return to Govnor elect, odas26th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda afta attacks for different areas4th September 2018 Anglophone crisis: Gunmen don free principal and two students deh bin kidnap on Monday4th September 2018 Cameroon Anglophone regions: Why schools dem no fit start effectively3rd September 2018 Anglophone crisis: Defence Minister don promise for punish soldier weh e rape ngondere25th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
ria Air: How pipo dey react on top di new airline 19 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria goment don announce say new national airline don land and go start work for December. |
Kemi Remi Dairo: 'Noise from loudspeaker almost make me go deaf' Dem no support media player for your device Kemi Remi Dairo: 'Noise from loudspeaker almost make me go deaf' 18 July 2020 Kemi Remi Dairo bin go party and wen she reach house na im she notice say she no dey hear again. |
So say di mosquitoes no chop wana ears den face." |
Another thing we de for inside dis tori You go give your pickin another woman breast milk?7th December 2017 Pikin wey dey chop strong food dey sleep wella - Study10th July 2018 Kenya restaurant shame woman wey wan give pikin breast11th May 2018 How traditional merecin deh helep women get belle for Cameroon31st July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
If anything, im plenty money dey make many young people like am. |
Chelsea bin collect yellow card for di first half, dey also collect anoda one as di second half start. |
Earlier today, there was a vehicular incident involving a lone articulated truck with registration pic.twitter.com/m9hn1Hpevp— Gboyega Akosile (@gboyegaakosile) July 9, 2020 End of Twitter post, 2 So dis snow in Lagos news na just mistake for Aqueous Film Forming Foam (AFFF) solutions chemical wey fit also cause health hazards if wrongly managed, BBC Pidgin Daniel Semeniworima find out. |
According to di police, dem arrest one Gracious David West, from Buguma for Asari Toru Local goment area of di State along East-West road as im dey travel go Uyo for Akwa Ibom State. |
‘Di football photos wey save my life’ 20 February 2020 For inside di Rwanda genocide wey happun for 1994, one Tutsi wey di Hutu extremists for don kill bin tell us how im life take save. |
CHAN: Nigeria, Rwanda don enter second round |
Another thing we de for inside dis tori Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections18th October 2018 Cameroon Presidential Election: Candidates file petition to cancel Sunday vote12th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
"I tink say na part of di opposition plan against di administration and di President, everyday dem dey realise say hope no dey for dem." |
Skip Twitter post, 1 Africa needs people like Samuel E'to. |
Mali crisis and Cameroon own similar? |
Wetin we call dis foto, Workers weh deh di strike for Olembe Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Morocco turn face support Cameroon6th March 2018 AFCON 2019: Plan to inspect Cameroon don get K-leg20th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
'Buhari wedding tori no be true' 11 October 2019 Wia dis foto come from, Others One aide to Aisha Buhari, wife of Nigeria President Muhammadu Buhari don confam give BBC say di tori wey dey fly upandan say di President dey marry na lie. |
E say dem don tanda system wey go allow local and foreign business pipo to put money for di kontri. |
Di security pipo dem, block di major entry point to both cities and make sure say dem check every car those wey no wear mask dem ask dem to come down. |
Game of Thrones: How to stop spoilers from spoiling jolly for your life |
Sake of di concerns wey come up, Parliament defer di approval process so say to regulatory checks go happen, den some of dema concerns addressed before dem fit approve am. |
"If we all gats remove our wigs for work, 8 out of 10 women go get hair issues. |
Before na only on Monday, Saturday and Sunday dem dey play matches but as e be now, match fit happun on any day of di week. |
The suicide bombers na two males and two females - and dem enter di Muna Gari community for evening of Wednesday, begin bomb di area scatter. |
Victor Moses, wey be Norwegian Refugee Council director for Somalia talk say: "We dey see plenty family wey run from fight-fight dey come di overcrowded camps for inside Mogadishu." |
But public celebration no go happun to mark dis year Eid-el-Kabir for Muslims for some states like Kano, north west of Nigeria afta authorities ban celebrations for di state. |
Another thing we de for inside dis tori Fashola: Bad roads make pipo provoke for Nigeria Works and Housing Minister Di Minister of of Works and Housing don anger plenti pipo for Nigeria afta im tok say di roads for di kontri no too dey bad7th November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
pic.twitter.com/2YWssxVAV0— Wanchia Nchang (@WanchiaCynthia) September 4, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Yesterday a Buea Community radio station - Radio Bonakanda was attacked by unidentified gun men. |
For 2009 spill, dem talk say dem bin wan clean up but na "di wider access wahala wey dey Ogoniland" bin stop dem. |
Dem dey find am difficult to do social distancing. |
Her mama, Heasman say she cry comot for di room as she no get mind to see her baby inside pain. |
For de attack, deh kill 16 soldiers, eight civilians, 64 Boko Haram mimbas; eight soldiers, one civilian wound and still dey for hospital, three Boko Haram mimbas wound and di still run for dia lives, deh capture eight, chakara three canoes dem. |
Make governments try remember all di pikins dem wey hunger don beat dem sotey na their bone dey show for dia bodi. |
Nigeria 2019 election: Atiku supporters sara for Sokoto as PDP presidential candidate launch campaign |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria v Argentina: Super Eagles don comot for World Cup afta 2-1 loss to Argentina26th June 2018 Nigerian fans dey yab Argentina for social media as dem comot for World Cup1st July 2018 Pogba brother: German club reject Mathias to play for dem sake of e too fat15th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Di police no tok wetin di pesin suppose do or say for station when e reach dia. |
Di aeroplane- Ilyushin Il-76 bin wan travel go Bechar wey dey south-west of di kontri. |
'I dey proud to be woman brick layer' Dem no support media player for your device 'I dey proud to be woman brick layer' 31 January 2020 Bricklayer work na business wey na almost only men full for inside. |
Im say "apart from di four key areas wey di policy dey clear about, oda areas dem dey serve becos of dia voluntary nature of assignment na Non-governmental and Cultural Organisations". |
Another thing we de for inside dis tori Egypt election: From Mubarak to Sisi26th March 2018 #RevolutionIsNow: Six revolutions wey shake kontris of di world5th August 2019 Revolution meaning: Egyptian Revolution, Arab Spring, Occupy Nigeria, wetin #RevolutionNow protest resemble6th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
One of di pipo wey come out na women rights activist Aisha Yesufu, she say di reason she come out na to say enough is enough. |
She gives us food and shelter; just salute it... |
Dis process na normal one wey electoral joinbodi dey do so dat mago-mago go reduce inside election. |
Henry Flomo, wey be di communication director for di commission tell BBC tori person Igho Williams say counting still dey go on, and di result go begin dey come out by tomorrow and Friday. |
Im replace Magret Chan wey comot office for June after ten years for di position. |
Many of di refugees wey enter stay for areas around southern Nigeria, for Cross River state. |
Before dis tori happen, e never tey when dem bury 26 Nigerian girls for Italy after dem die as dem try to pass dis same Mediterranean go Europe. |
Bayelsa: According to Nigeria Center for Disease Control na on September 22 di virus show face for Bayelsa. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Jacob Zuma' supporters dem show face for di Inquiry Oga Zuma dey claim say foreign intelligence agencies, wey im no mention dia name, dey behind di plan wey comot am from office. |
ADL wey be international non-governmental organization for America (US) wey dey fight for civil rights, bin add di symbol on Thursday, September 26. |
So most times 11 days different dey always dey between di two calendars as di islamic year is shorter. |
Dis one include both di daughter and widow of di man wey die. |
As at now, 92 people dey wait for death row unto say nobody dey to kill dem, according to di justice ministry secretary Virginia Mabhiza. |
Oga Ogirima say: "JOHESU na illegal bodi because dem no register dem. |
"If say two pipo report say one pesin attack dem, e go serve as extra evidence for investigation inside di mata." |
ria army shut down international aid group wey dey 'feed' Boko Haram 20 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria army don stop di activities of one international aid organisation wey dem accuse say dey helep Boko Haram and di Islamic State West Africa militants for north east of di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Boris Johnson: Make Africa smile or make dem tink am well?27th July 2019 DR Congo pastor die of Ebola afta e 'lay hands' on pipo16th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Elections 2019: Mothers dey mourn election-day killings for Abonnema2nd March 2019 Nigeria election 2019: Rivers govnorship election drama continue, SDP deputy guvnorship candidate defect to PDP as Lulu-Briggs reply court1st March 2019 Nigeria 2019 Governorship Elections: Why Akwa-Ibom, Rivers, Cross Rivers and Kano na states to watch8th March 2019 Nigeria elections 2019: 'Na God will' Govnor Wike send message to APC as Appeal Court throway Magnus Abe case for dustbin21st February 2019 I no go epp una lobby INEC - Buhari fire APC members18th March 2019 Bauchi election results 2019: INEC don obey court to stop declaration of Bauchi Govnorship Election winner19th March 2019 Rivers State: Why e hard to do election wey no dey get k-leg?15th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E reach sotay she go different media houses to tok wetin she mean and e nearly overtake her campaign. |
Lai Mohammed N3.5m tok na fat lie! |
Even though dem bin no really get plan for am to take di office. |
Fulani farmers fight kill 8 for Ghana How Imam take hide 262 pipo inside mosque from killer 'herdsmen' Nigeria killings: Villagers abandon dia town because of kill kill Di farmer-herder crisis which be major problem result in chaw deaths den loss of cattle for Ghana den other West African countries. |
ADL experts say di users of di website bin try trick di media and liberals to overreact say di OK sign na bad sign. |
Tho di police say Nigerians get right to protest, dem also warn say dem go bring di full arm of di law for any pesin wey join dis "criminal act". |
Anoda question na, which difference dis goment announcement go make since e be say, most federal university, no dey collect tuition fee par say, but dem still dey sama students wit too much moni wey dem parents no fit to pay. |
Na during one economic meeting for Saudi capital city, Riyadh, im promise e no go too tey before im end radical lslam. |
29 January 2019 On February 16 2019, Nigerians go waka go press hand for paper to vote who di next president of di kontri go be. |
Deh seven soldiers go answer accuse say deh join hand for kill, no follow law and connive for kill. |
'We wan clear dia mind' Dem no support media player for your device 'We wan clear dia mind' 23 April 2018 Female Bikers Initiative na women wey dey use dia motorcycle to help oda women and girls sabi wetin cervical cancer bi and di danger of cancer. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.