text
stringlengths
21
14k
'Zombie boy': Lady Gaga dey sorry say she tink say Rick Genest commit suicide 5 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem dey call Rick Genest Zombie boy beacause of di kain tatoo wey dey im bodi American musician, Lady Gaga, don tok sorry say she too quick talk say Canada model Rick ...
Give yourself a #FridayFeeling and check your breasts for signs and symptoms of breast cancer #BCAM pic.twitter.com/EzCrfIr5vf— Breast Cancer Care (@BCCare) October 6, 2017 End of Twitter post, 1 How pipo dey celebrate No Bra Day For some pipo for social media, #nobraday na day to educate pipo especially women to chec...
Biya wey be di current president of Cameroon don rule di kontri for 35 years and dis go make am im seventh term for office.
Meanwhile Nigeria army don announce say di Chief of Army Staff Lt.Gen Tukur Buratai don relocate fully to di north east part of di kontri.
Bamboo handwork di put chop for craftsman e table De grants weh e give de prisoners, weh e komot new word for kall dem 'prisonpreneurs' na for start dia own business so dat when de komot prison deh go be useful to demsef and dia families.
How pipo celebrate Obaseki victory for Benin Many pipo enta streets for Benin to celebrate as INEC declare Obaseki winner.
But Tamuno-oripirite Ojuka, anoda SS 3 student say dem sef need more time to prepare well-well for di examination.
Oga Benjamin say, dis batch of admission na for "pipo wey put di Universities as dia first choice and dem go release dat of second choice candidates later dis October."
Na wetin Obiora wey be seller talk.
hampions League: How di teams go do today?
Friday, 27 September - Sign Language Rights for Deaf Women Saturday, 28 September - Sign Language Rights for Deaf LGBTIQA+ Sunday, 29 September - Sign Language Rights for Deaf Refugees Di hashtag wey dem dey use na #IDSL2019 #IWDeaf2019 Another thing we de for inside dis tori Di boy wey dem kidnap from im family to gui...
IEBC say dem go follow wetin court talk, but for dis fresh election, na only di top two candidates go battle am out for di presidential election.
Communities and other people dem suppose sabi how to accept foreigners for dia domot.
ria Police - 'Islamic preachers' wey carri gun for Sokoto na herdsmen from Mali - Nigeria Police 1 December 2018 Wia dis foto come from, Eric Lafforgue/Art in All of Us Nigeria Police Force say di 'Islamic preachers' wey pipo wey dey live for Sokoto State, north west of di kontri see, na herdsmen from Mali.
ymar injury: Footballer don fly go Brazil for surgery 1 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Neymar don score 29 goals on top 30 goals Brazilian superstar footballer Neymar don enter Rio de Janeiro early on Thursday 1 March as im wan do operation ontop im fractured foot wey fit rule a...
Tori be say di 10 October election na di first time since 40 years wey dem go transfer power from one President wey dem elect, to another one.
How we go take clear our farm and take care of our crop?
Dem catch di 21-year old for south-west London wen police suspect say e get hand inside terror matter.
Im say police don begin find the kidnappers, and investigation don dey go on.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Dem don confam di first death of di virus outside China for Philippines2nd February 2020 Coronavirus: Cameroonian student for China don test positive3rd February 2020 Coronavirus: Wetin China promise Nigeria3rd February 2020 Top Tori Quick facts you need to s...
As Sallah don come, dis na time for Muslims to enjoy and celebrate di 'Festival of Sacrifice.
Di 22-year-old score eight goals, assist seven others; dem vote am di best midfielder for di division and e don collect African record transfer fee to Liverpool - e go join di club next July.
'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident Anglophone crisis: Who di burn pipo, villages Tori weh BBC hear be say de students weh deh shoot finish dia exams den go for one bar for share bottle for drink and e no be clear weti happen and na so army shoot dem.
"Na dat entitlement disease dey get.
You fit wan know where di money wey dem go share give pipo go come from - part of am go come from $321m wey Switzerland don agree to release to Nigeria wey bi money wey family of former military ruler Sani Abacha bin thief keep for di kontri.
Why I assault lady for CCTV footage - Elisha Abbo Alhaji Atiku Abubakar demand apology from di 41 year old Senator wey dey represent Adamawa North Central Senatorial district, from di same home state of Adamawa state for north east Nigeria where Atiku come from "I advise him to openly apologize, make only him, by himse...
Pernille Harder Wia dis foto come from, Reuters Age: 26 Country: Denmark Caps: 110 Club: VFL Wolfsburg Position: Forward Harder finish di 2017-18 season as di top scorer for di women Bundesliga with 17 goals, she also epp Wolfsburg gbab domestic double back to back.
Everyone should have equal right— Aisha Yesufu (@AishaYesufu) April 16, 2018 End of Twitter post, 3 For Maitama area wia di tin happun, stones and teargas bag just full ground and dem destroy cars wey park for roadside.
But di minister tok say dem don move most of di activities to 12 June and di tins wey go happen on 29 May go dey lowkey.
Another thing we de for inside dis tori #WeAreNigerianCreatives: Why e dey trend for social media2nd March 2018 Image gallery, Art X Lagos: West Africa turn-up to see art matter6th November 2017 Lupita Nyong'o dey vex say magazine cut her hair10th November 2017 Beyonce na 'Nala' for inside new Lion King film2nd Novembe...
Wetin we call dis foto, Muslim dey pray for eid praying ground Wia dis foto come from, Sodiq Adelakun Wetin we call dis foto, Muslim faithful for Abuja Wia dis foto come from, Sodiq Adelakun Wetin we call dis foto, Imam of National Mosque Abuja Five tins you suppose know about di month of Dhul Hijjah Buhari message to ...
Di Medical Director of Federal Medical Centre for Lokoja, Dr Olatunde Alabi, bin report say na on 19 January dem find out say Idowu Ahmed catch di virus.
Afta, im come go Italy, to try do wetin Napoleon no fit do, but di Romans too no gree am.
So wen time for election reach for every four years, plenty pipo dey dey interested on wetin di result go be, but no be many pipo understand how di process dey work.
Mr 2kay robbery: Burna Boy don deny accuse
Tori be say police inspector, Monday Gabriel wey dey special duty for one goment facility for Ikoyi begin shoot anyhow, di gunshot kill im colleague, sergeant Felix Okago wey dey duty wit am while odas escape.
For di first time, BBC go do pre- election fact checking project wey go fit confam or scata wetin di candidates dey tok.
Di kontri na one of di ten kontri for di world wey no get confam cases (na only kontri wey be full UN member we dey count here, e no include North Korea and Turkmenistan).
What dignity does the Christian community have after seeing that video?— #beauTIFFul (@Tiffz2412) October 22, 2019 End of Twitter post, 3 Grantleigh High School, wey be Christian school, na part of South African company wey dem dey call Curro.
"I decide to continue to breastfeed my pikin wen anoda waitress, wey bring my food, use sofiri sofiri tell me say wetin I dey do dey make dia joint look bad," she salk.
Im don also push for major bills for di house like di Employee Rights Bill, Central Bank of Nigeria (Amendment) Bill and di Bill for Electric Power Reform Act wey go stop and criminalise estimated billing by Electricity Distribution Companies.
We go report for Afam police and dem come arrest am."
Another thing we de for inside dis tori Video, Neonatal Jaundice: How my pikin sickness ginger me to find solution for Nigeria6th March 2019 Donald Trump shout na wa!
Di other players wey get injury and no fit play na Erik Lamela (hip), Danny Rose (knee) and Victor Wanyama (knee).
After dis crisis, then John Mahama government promise sey dem go resolve de flood problem for Accra.
Wia dis foto come from, INEC Wia dis foto come from, INEC Wia dis foto come from, INEC Wia dis foto come from, INEC Wia dis foto come from, INEC Wia dis foto come from, INEC Wia dis foto come from, INEC Wia dis foto come from, INEC Wia dis foto come from, INEC Wia dis foto come from, INEC Wia dis foto come from, INEC W...
Another thing we de for inside dis tori Video, "Dem sell me three times for Libya"1st December 2017 Migrant crisis: Libya don shutdown two detention centres28th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di...
History of Africa: Nine Cameroon Lamidos appoint 123 women for work as decision makers for traditional authorities Leocadia Bongben , Cameroon 11 July 2019 Wetin we call dis foto, Woman fit use dis local leadership position to change dia dia communities.
David Ayiti, Geoffrey Kakeeto, and African welterweight champion Muzamiru Kakande bin take part for di 2017 AIBA World Championships for Hamburg.
Onnoghen: We no go allow foreigners dem chook mouth for our mata -Garba Shehu
Why local rice cost pass foreign rice for Nigeria Cherie Blair claim say 'most African women first sexual experience na rape' Ogbeh follow tok say e dey "very annoying" di kain way Nigerians dey import tins from di abroad.
With popcorn and drink of course.
Some kontris don dey reopen and dey look for strategy to make sure say di students and staff dey safe.
Twitter pipo turn El Clasico to Messi vs Ronaldo Arsene Wenger final bye-bye Make you do volunteer wok Weekend na when most volunteer wok dey take place, so na opportunity for you to take part and fill dat space.
Wia dis foto come from, Tosyn Bucknor Wetin we call dis foto, Tosyn Bucknor 1.
ria schools reopening date: Some private universities say dem don ready to resume classes Damilola Banjo Broadcast Journalist, Pidgin Service, Lagos 28 May 2020 Wia dis foto come from, Babcock University Some private Universities for Nigeria don tok say dem dey kampe to open dia school wen goment open coast for schools...
Another thing we de for inside dis tori Inside Benue IDP camps wia women dey born for ground22nd April 2019 Nigeria flood 2018: We don turn homeless - Victims21st September 2018 Nigeria flood 2018: Wetin you suppose sabi as goment don declare national disaster for Kogi, Delta, Anambra and Niger states18th September 201...
"She be bright pikin since wen she dey primary school and e dey clear say her futre dey bright" "But all dat one don dabaru sake of wetin di driver do" she explain.
Total AFCON Tanzania 2019: Cameroon defeat Guinea to become U-17 champions
Another thing we de for inside dis tori 1:02 Video, BBC Innovators: Meet Tomisin Ogunnubi wey create app to fit help pikin wey loss, Duration 1,0228th August 2018 How Imam take hide 262 inside mosque from killer 'herdsmen'28th June 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change he...
Le Coq Arena in Tallinn, Estonia.
President Buhari and im entourage wey include senior service chiefs still put eye on top soldiers wey wound; tori be say dem visit these ones inside special tent.
Another thing we de for inside dis tori FA Cup: Man United sama Derby County 3-0 as Ighalo score two goals6th March 2020 Ighalo no cost reach £20m – Neville11th May 2020 Premier League players go wear 'Black Lives Matter' on back of dia jersey12th June 2020 Ighalo: Manchester United don extend di Nigerian striker loan ...
According to di defence ministry, most of di pipo wey die na army personnel and dia families.
As workers dey clean di river wey dey flow through Korogocho - one of di biggest gehhto for Nairobi - dem find di deadi bodi of two babies wey dem feel say be twins inside plastic bag.
Di Government for di city don order people to: Repair water wey dey leak for dia property Use drinking water for drinking, cooking and necessary washing Only flush toilet when e dey necessary Reduce bathing time to two minutes Collect water wey dem take bath for bowl.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, School pikin dem from Nigeria inside one UN camp for refugees for Cameroon.
Dis na wetin make two groups of pipo dey discuss di issue, those wey support di travels and those wey feel say dem no get any use.
Tok tok pesin of Hisbah - Adamu Yahaya tell BBC Pidgin say those wey dem gbab na Muslims wey no dey fast for Ramadan.
E serve for Tinubu and Fashola goment as Adviser, Commissioner for Commerce and Industry; Budget and Planning; and that of Establishments and Training.
Di iPhone 3G stop in June 2010.
Supporters wey belle sweet on top di matter don dey jollificate for outside, dey wave rainbow flags, even dey sing and dance.
Weare say most of di pipo wey take part for di research tok say di kerewa wey dem do by force na "rape", and some of dem dey para say under di law of England and Wales e no go count as rape.
"Rann na also her house, her uncle and aunty still live dia.
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Di Hate Speech bill bin get death penalty inside But di Social Media Bill, wey some human rights joinbodi and oda pipo don torchlight say na copy-copy of one new Singapore law, get many tins wey no dey straightforward inside.
"If surge dey, di ride fee go high and e go ginger drivers to wan work more", na wetin Ikechukwu talk.
'Ah loss ma two sisters and two pikin dem for Bakassi ship accident' Why over 1000 pipo di die evri year for Cameroon roads Governor say de area bi dangerous and deh go get for komot pipo weh eh di live for dat side.
Gen. Umar Mohammed, say dem find im dead body for well for Guchwet, Jos South Local Government Area of Plateau State, north central Nigeria.
E later show face afta almost one hour of waiting.
University of Uyo: don begin post UTME/ screening exercise for 2020/2021 Academic Session.
Cameroon: CBC join pikin for ask gofment for adopt law for implement inclusive education
Conjoined twins wey I born make my husband faint"
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Marawa career for SuperSport don include hosting of World Cup Finals, African Cup of Nations Finals and Champions League Finals.
But Myanmar leader, Ms Aung San Suu Kyi don say fight-fight dey happen for both sides.
Oda tins wey Senator Godswill Akpabio tok today Senator Akpabio engage in serious back and forth with di committee members as dem dey throw different question give am; Senator Akpabio say di job of di minister of Niger Delta Affairs na to supervise and not to run di NDDC Akpabio say e no get any presidential ambition.
E be like easy win, den, to add di Argentine to Burnley attack, but remember: Barcelona don average 98 goals per season in di same period, wey be 2.45 times as many as di Clarets.
razil vs Senegal: Neymar fail to win for im 100th cap 10 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di match see Neymar play im 100th game for Brazil Senegal make sure say Brazil no win for Neymar 100th match as both kontris play 1-1 for international friendly for Singapore.
pic.twitter.com/wSRLjeudXj— INEC Nigeria (@inecnigeria) July 15, 2018 End of Twitter post, 1 Rigging full inside di vote, we reject di result - PDP Wia dis foto come from, Tweet/@OfficialPDPNig Wetin we call dis foto, Opposition PDP bin first tweet dis foto on Saturday night claim say dem dey aware of plan by di ruling...
pic.twitter.com/PUoa4SqkzV— Bashir Ahmad (@BashirAhmaad) August 29, 2019 End of Twitter post, 1 One Sadiq Ango na im be one of those wey bin first react to Ahmad tweet as im say dem negotiate wit di "kidnappers to secure di release of our sister to us not di police": Skip Twitter post, 2 Lies...
Di mata start when news comot say Jordyn Woods, wey be best friend to Khloe sister Kylie Jenner, hook up with Tristan for party during Valentine's Day Weekend.
Na only 15 pupils fit dey class.
for Ghana – Nigeria relations28th August 2020 Nigeria vs Ghana: Ghana goment don sama Nigeria reply on 'maltreatment' accuse30th August 2020 Nigerian schools resumption date and ASUU, goment universities plus parents fresh concerns1st September 2020 Ghana international flights dey resume afta months of Covid-19 restric...
Tejuoso say di live events start as way to sell di music.
Dem tok say na only three kain pipo dem go employ and dem go be: Pipo wey dey serve dia kontri for di National Youth service Corps (NYSC) Students wey dey school for Federal universities, polytechnics and Colleges Plus include Federal goment civil servants.
Oduor write say di union " no happy at all with wetin dey happen to journalists, and dey call for respect of di Constitution of Kenya, wey dey give di media freedom to do wetin dem suppose do as watchdog wey dey chook eye on top society, without any palava."
Pastor wey dey give people cockroach chop 'God don change im mind on top Mugabe death' Di video show di prophet dey dance and kiss im wife and im house girl, come say e dey ok to sleep with im house girls.
E don stop me from entering any serious relationship since I be teenager and I don dey reason say e no go ever happun for me.
Di Nigerian Nightmare also get ogbonge win over a number of top fighters for di division elite names.
"E just be like say na inside feem.
"If dem catch anybodi now, we go show dem serious pepper.