text stringlengths 21 14k |
|---|
pic.twitter.com/NgLHbQWp9m— SEGA L'éveilleur (@segalink) December 18, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 The real situation in Akure as i speak. |
Hundreds of thousands are pledging to cancel #Netflix. |
#EkitiMourns— Bukola Saraki (@bukolasaraki) January 13, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 I received the news of the accident at Iworoko Ekiti that took many lives as a shock. |
Wetin Imo pipo want na make anybody wey dey goment provide electricity, house, manufacturing companies, improve agriculture, provide good roads and hospital and make dem no cari di state moni go obodo oyibo, dat na wetin oga Ukadike tok. |
Cows for Uganda go start to get 'birth certificate' Di Public Relations officer of di ministry of Agriculture for Lagos State, Jide Lawal follo BBC Pidgin tok say di state goment don fumigate di farm to reduce di risk of infecting di oda surviving pigs, dem don also sensitise farmers on how to keep dem safe. |
Again, ngomna no di support our industry, if ngomna fit help for stop some of dis cable network, deh no go get choice dan for consume home products". |
Government sef don dey meet leaders of the Association of Resident doctors over di strike. |
'We no get place for Cameroon refugees' - UN Na grass we dey chop -Cameroon refugees for Nigeria tell UNHCR Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Afta deh follow procedure, check dem make sure say every tin bi correct, de refugees dem take dia small cargo, go for Anyake for new camp weh UNCHR arrange'am with help from local communities and oda partners. |
''Kasala na movie wey be underdog, na my low budget feem wey l use my own money take produce but e dey compete wit big movies so as l win, e humble me,'' na so Edosio tok. |
According to local media; Daily Post and Concise News. |
E also get some husbands wey no want make dia wife dey wear hijab and dem get different reasons. |
pic.twitter.com/lp9Le0PXkd— VyrãlTreñdz (@TheVyralTrendz) September 10, 2020 End of Twitter post, 1 Di Nigeria radio presenter wey im real name na Ifedayo Olorinde apology don make social media catch fire afta im tell di Bishop sorry for di "insult" wey im sama give am some time back. |
Di nine men be activists wey bin dey oppose Shell operation practice for di area. |
(@GovWike) March 28, 2019 End of Twitter post, 1 "We just get di report say Rivers State gomenet place ontop protest, but I no fit comment on top di ban and I believe say di Police Commissioner go discuss dis ban at strategic level wit di Govnor (Nyesom Wike)" Di state spokesperson, Emma Okah announce di goment decision on Thursday, say all security agencies don collect directive to enforce di order. |
Skip Twitter post, 6 On behalf of Gov't and my own behalf I sent our condolences to the Gov't and People of Burundi for the passing of President Nkurunziza. |
Dem stop am after concert fans report to police, wey come block all di exits. |
All di states apart from two of dem get winner-takes-all rule, so therefore, any candidate wey win di highest number of votes go get di rest of di state electoral college votes. |
Di traditional way for China na to bury deadi bodi, di belief na say if you arrange your coffin before you die come keep am for your house you go live longer. |
I dey suffer from anorgasmia- condition wey mean say you no fit reach orgasm no mata how much dem ginger you. |
Northwest and Southwest Cameroon deh for craiy die mood 'We enter cold make Nigeria free Southern Cameroon leader dem' 'I waka 8 weeks for inside bush' - Cameroon refugee Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
She don dey come Ghana evri year for di past three years now afta she find out say she her ancestors na from Ghana. |
Im form dis season dey good too, im score and provide assist for Dortmund opening league games, im also score against Bayern Munich for di German Super Cup. |
Nigeria President Muhammadu Buhari say im bin order di partial closure of di border to control di heavy smuggling activities wey dey happun dia. |
Wetin dey cause all dis flooding? |
Egypt 0-1 Uruguay: Five things wey happen for Ekaterinburg |
E go be di second Hollywood feem wey dem go do ontop di life of Yasuke. |
Wia dis foto come from, Julius Diamond Twitter Wia dis foto come from, Julius Diamond Twitter E never too tay wey pipo for Bonny, for Bonny local goment bin butcher one dead whale wey waves bring come from di Atlantic Ocean to di shores of Bonny. |
He don already release two singles from di album and di latest one na "Lenge Lenge". |
Sararki say "we no fit allow dis kind bad behaviour to continue". |
Meanwhile, Authorised Dealers (deposit money banks) shall continue to sell foreign currencies for travel related invisible transactions to customers and noncustomers over the counter upon presentation of relevant travel documents (passport, Air ticket & Visa). |
Real Madrid news: Four managers wey fit replace Julen Lopetegui Fiona Equere 30 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Spanish club, Real Madrid don sack dia coach, Julen Lopetegui, afta four months wey dem hire am. |
But, on Monday, di President still work from home and people come dey ask wetin cause this one. |
Na China dey produce plastic waste pass for di world but dem sef don dey make effort to reduce am, na wetin UNEP head, Erik Solheim talk. |
I dey do modelling wen I dey university and I dey do small roles. |
Posted at 10:53 16 February 201910:53 16 February 2019 INEC no try at all afta all di support wey we give dem - Buhari Bayo OmobowiowoCopyright: Bayo Omobowiowo President Muhammadu Buhari don chook mouth ontop di postponement of Saturday election by INEC. |
rian youths - 'End SARS or we go protest for January 2018' - Nigerian youths 3 December 2017 Wia dis foto come from, PoliceNG_PCRRU/Twitter Wetin we call dis foto, Dis SARS na di government security force wey dey put eye on top crime matter for Nigeria. |
2 October 2020 Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel Video Video "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing" Nigeria Minister for Youth and Sports, Sunday Akin Dare, say Sultan don dey part of di kontri talent group. |
Just now out of evri 1000 pipo 45 get epilepsy, Prof. Mbonda tok. |
Considered yourself warned.— Reno Omokri (@renoomokri) May 25, 2018 End of Twitter post, 1 Vice Presido bin say im ready to comot office Di joke dey happen one week afta tori land say di Vice Presido bin say im ready to comot office with short notice. |
Heart rate dey reduce and people dey sleep." |
If dem sweet us for belle, we go take am." |
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: Two pipo die for fresh attack for South Africa9th September 2019 Xenophobia: Air Peace volunteer to carry Nigerians wey wan comot South Africa but who wan go back?5th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di different different Igbo gods and wetin dem sabi dem for 17 July 2018 Wetin we call dis foto, Like 'Ala' di earth god, di python na di messenger of dis goddess Igbos from di South Eastern part of Nigeria no different from many oda tribes for di kontri during white man rule. |
But concern dey say corruption fit make most of di money miss. |
Goment dey suspect say na di chemicals wey dem dey use to catch fish dey cause di sickness. |
"De first tin weh deh for do na for end de fighting, through some kana dialogue and wen deh don do dat one, ask pipo of shiddon tok give ideas for end de crisis," e add. |
Last month, two women suicide bombers attack one place near Konduga. |
Di Bronze fowl, wey im name na "Okukor" don dey on display till students press dem hard say make dem comot am return to di original pipo wey make am, dem say, e "belong to di current Oba for di Court of Benin", wey dey protect di Edo pipo dem culture. |
Sabi pesin for Mozambique Joseph Hanlon tok say wetin make dis bizness very special be say na mobile phone apps dem dey use run tins. |
#SexForGrades: Atiku don react, pipo dey tok about dia experience Di investigate wey dem use secret filming do, show video evidence of how some of di lecturers dey sexually abuse students. |
Except di Tamale North, Alhassan Suhuyini who object to am sake of he believe say Mr Amidu no be suitable for di job although he be competent. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Dammmnnn !!!! |
Plenti plastic bags bin dey di apartment and e be like say e bin get efforts for pesin who wan clean up di evidence of wetin happun, one law enforcement officials wey dem brief on di mata tok. |
Wia dis foto come from, Drew Angerer Wetin we call dis foto, 6. |
Na so Tiwa Sawage belle sweet so tey she carry di joy enter social media. |
"We don dey on strike for two months already and e dey make our future dey one kain," she tok. |
Nadal win for di third straight year for Roland Garros wit 6-3 5-7 6-1 6-1 victory for di final. |
Jennifer Aniston and Justin Theroux for Wanderlust Jennifer Aniston and Justin Theroux meet for di movie Wonderlust wey dem act for 2010 and marry five years after for inside house. |
Im say, according to chapter four of di constitution, di duty of any goment "na di protection of life and properti," dis "na di first responsibility of any goment." |
Wetin China promise Nigeria ontop Coronavirus Wen our reporter reach out to di oga of di FCT taskforce team, e say dem dey hold meeting to dey clear weda market go still dey open or not. |
Im tweet video of imsef wia im dey laff pipo wey dey chant say "Zuma must fall!" |
Twitter: #survivingCardiB pic.twitter.com/UuQrkaarxE— She Who Can Not Be Gamed (@SprklShneGlistn) March 26, 2019 End of Twitter post, 7 Earlier dis year, di rapper make history wen she become di first solo woman to win di Grammy Award for best rap album for her debut Invasion of Privacy. |
Information from family members reveal say di couple bin dey relationship for over seven years, though dem no dey married, dem get two boys, ages 7 and 3. |
Tori be say dis one fit turn back to property of di country National Electoral Commission (NEC), if dem no do quick to collect am. |
Nigeria Police ban illegal covering of motor plate number Army arrest 67 as pipo begin return to Abonnema "We get tip off say some pipo don import plenti cutlasses for Sabon Gari wey dem fit wan use cause problem for election wey dey come and na so we rush into action. |
But Mr Mphoko reply dem say even doctors bin talk say na rotten food, not poison na im make Mnangagwa sick. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus lockdown: Nigerians for abroad narrate dia experience Na Yetty Williams, Parenting Coach, Founder and CEO Lagosmums write dis tori, while Pamela Akinboboye, di founder of Icarella child care share some of di tips . |
Road to National Assembly Oga Lawan waka enta politics for 1999 wen im contest for seat for House of Representatives to represent Bade/Jakusko Federal Constituency for Yobe State. |
Dr Rotimi Agboola, na family physician for Lagos State University Teaching Hospital, im say plenty reasons dey wey make TB no gree reduce for Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Police nab man wit 30 phones inside tight short knicker28th January 2020 NCC say Nigerian mobile networks no dey tiff data, na your phone dey chop am19th October 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
E tell BBC Pidgin say na slip of tongue from wetin dey oga Magu speech. |
Gofundme campaign to raise $100,000 for Atiku to fight APC and INEC dey shake Twitter 6 March 2019 Wia dis foto come from, Others Just one day after one online Gofundme campaign to gada money support Nigeria opposition People's Democratic Party presidential candidate Atiku Abubakar begin, di campaign page don disappear. |
Dis dey account for over 85 percent of cases for wey Ashanti den Eastern region dey follow. |
But for de work weh de commission di do, Rev. |
I’m beginning to understand the reunion part of the show . |
Im say cross border movement go resume wen dem don dey satisfied say Nigeria economy don dey safe and di plan to beta di economy don dey kampe. |
Di theory now be say e take dem around ten years to dey use travel and gamble. |
COVID-19 will also be the same.— Shehu (@Omo_Olomu) May 20, 2020 End of Twitter post, 1 Local and international organisation do donate money give Nigeria to take fight di pandemic but many Nigerians bin dey tok say dem no see wetin goment dey tak di money do. |
Messi na also top scorer for La Liga - im 20 goals don help dem dey for number one position with gap of seven-points - na im also get di most assist as im don create 11 goals - mostly for Luis Suarez. |
Senior Donald Trump Russia lawyer don resign leave am 22 March 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Na 2017 Mr Dowd take over as di senior lawyer wey dey manage di legal team wey dey handle di Russia investigation for di US president Di senior lawyer wey dey lead US President Donald Trump legal team on top di Russia investigation don resign leave am. |
Atiku walkout as Buhari no show face for 2019 Presidential Debate Day 27: As Commander-in-chief my special force go comot confidence from terrorist dia hand - Ezekwesili #BBCNigeria2019 Di 72 year old wey dey contest February 16 general election add say im age no mata, Nigerians wey like am go vote am. |
Shehu say na for di house of di triplets di fire happen and e consume property wey cost reach thousands of naira. |
Dis na di title of di new book wey Hilary Clinton release. |
Commissioner for Local Government and Community Development Murtala Sulen Garo na im dey in charge of the scheme and when call am several times to answer wetin dis youths dey tok e no answer or respond to text message. |
Another thing we de for inside dis tori 1:31 Video, Falz The BahdGuy: 'My music get sense', Duration 1,3112th January 2018 1:00 Video, Forced eviction dey unlawful - Amnesty International, Duration 1,0017th November 2017 1:13 Video, Ngozi Okonjo-Iweala: Oil marketers kidnap my mama, Duration 1,1318th May 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,153 hours wey don pass 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Lagerfeld looks come dey very popular for im later years - e go wear dark suits and leather gloves wit im signature white pony-tail, black boots and tinted sunglasses. |
Rafael Nadal, Kevin Anderson oda players: Five longest matches inside history 5 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nadal beat Dominic Thiem for US Open quarter-final Tennis fans see correct match between Rafael Nadal and Dominic Thiem for US Open wey last from Tuesday night finish 2:03am local time Wednesday morning. |
pic.twitter.com/gSS2Oegg6G— Chima Nwankwo (@Chimsky1) May 4, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 REVEALED: Michael Adikwu, an ex-Police Constable Was Among The Offa Robbers. |
De signs na fever and small-small pimples for skin -coro-coro wit catarrh for nose. |
Ghana WAEC students 'chook' WASSCE invigilators plus compass, use stick break supervisor over ‘strict invigilation’ |
But di oda boys wey dey inside di video collect dia own sentence from lower court as dem bin no reach di age for di senior Ghana court. |
Another thing we de for inside dis tori Action Against Hunger: Nigerian Gofment don dey follow kidnappers of Aid workers negotiate - Garba Shehu25th July 2019 Nigeria army shut down international aid group wey dey 'feed' Boko Haram20th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Maurice Kamto: UN, Amnesty, rights groups di condemn yi arrest and others say make goment free dem |
Magaya later comot di tin wey im tok about say na cure, say di pill go still enta "intensive clinical trials". |
Nigerian senators don get dia own passport office |
Skip Twitter post, 1 In #Togo the people are winning the struggle against dictatorship. |
After Kaduna government sack 21,780 teachers sake of dem no pass competence test. |
President Buhari fit don already get 'three million votes' before 2019 election |
Many pipo for US dey view Lee as symbol of di kontri history of slavery and racial oppression. |
"For my school here we dey punish students - beat dem, sotimes make dem drop moni - sake of dem dey speak dia language," im tok. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.