text
stringlengths
21
14k
I come begin worry say I no fit do witout am.
Jean Todt, wey be UN Secretary General special representative for Road Safety tok say na 1000 pipo dey die evri year for accident for Cameroon wen im visit di kontri for August dis year.
pic.twitter.com/eJyN0Slvwl— U.S. Embassy Yaounde (@USEmbYaounde) March 17, 2019 End of Twitter post, 5 Wit US Ambassador for Cameroon, Peter Henry Barlerin, Tibor tour de ebony processing company weh na Cameroonians di operate am.
Omnia Ibrahim be blogger and she dey make feem for Egypt, she say FGM dey stressful and e dey damage women relationship and hw dem feel about demsef.
Burna tok about im struggle Di Grammy nominated singer lyrics tok about how in no dey perfect and im dey try to survive for jungle.
Best Regional Roots Music Album For albums containing at least 51% playing time of new vocal or instrumental regional roots music recordings.
En Nigeria counterpart, chef Turay, take home $1000.
Whatever happens, we can all agree that he was never prepared for this.
pic.twitter.com/7CJNjxlZHe— Wale Gates (@walegates) September 6, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Wetin we call dis foto, Ejike Martins Udeinya Di NEMA Zonal Co-Ordinator say right from di first day wen di building collapse naim everybody wey suppose dey ground both goment and security pipo dey dia dey try see how dem for rescue pipo and since dat time dem neva rest.
Serena power too much for Ukraine fifth seed as she win di match 6-3 6-1.
Wia dis foto come from, @biodunfatoyinbo Dis one dey follow di accuse from Busola Dakolo last Friday wey for for interview she tok say di pastor bin rape her on two different times.
Another thing we de for inside dis tori Atletico Madrid 1-0 Arsenal (agg 2-1)4th May 2018 Atletico Madrid nack Marseille 3-0 to win Europa League17th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 She say she no get patience for person wey dey ignorant about Africa, especially for 2018, in our age of "interconnectedness and internet".
Oro festival no go stop women waka 8 May 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Ikorodu pipo don talk dia own on top di Oro Festival Oga of police for Lagos, Imohimi Edgal say di 8 May Oro Day for Ikorodu no go affect women waka.
Kylie Jenner: Forbes don drop di celebrity from dia billionaire list 29 May 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For 2019, Forbes declare say Kylie Jenner na self-made billionaire Forbes magazine don cancel reality TV star-turn entrepreneur Kylie Jenner from dia list of billionaires, and also accuse her family say dem inflate di value of her cosmetics business.
We no mean to offend our customers.
Skip Twitter post, 6 Shey the #WeAreNigerianCreatives is only for visual artists?
Her partner go come use di informate file for mago-mago tax return wit di Internal Revenue Service.
Jacques Songo'o play for Deportivo La Coruna while Thomas Nkono and Idriss Carlos Kameni both keep for Spanish club Espanyol.
As kontris around di world dey try find way to reduce di Covid-19, e don become necessary for goment to bring serious measures to make citizens comply wit safety rules and guidelines.
Bail, electric meter, police report and oda tins wey Nigerians dey pay wey dem no suppose pay
"Dis na to upgrade and update our traditional culture, make e for no go into extinction," na so im tok.
"No take disinfectant for Coronavirus" Di company wey be di owners of brands wey include Lysol, Dettol and Cillit Bang, tok say dia make anybody don give dia products to pipo "through injection, ingestion or any oda means".
Mo Salah don win writers' Footballer of di Year 1 May 2018 Wia dis foto come from, Shaun Botterill Wetin we call dis foto, Mo Salah don conquer Premier League, now na Europe remain for am Liverpool striker Mohamed Salah don win di Football Writers' Association player of di year.
May the soul of Dr. Suraj Giwa continue to be at peace.
Police bin don alredi arrest 100 pipo wey dem suspect say be political jaguda pipo but army say dem still dey find more suspects.
Dem say no be so law dey work at all.
A pastor, with a wife and 4 kids , with a legitimate means of livelihood in that country !
I know you will live on in our hearts, but I’m so glad to know that your name will live on at Stage 5 at Tyler Perry Studios.
Another thing we de for inside dis tori Kwesi Nyantakyi: Shadow player 'Number 12' make hot after chameleon tactics expose am23rd May 2018 Amaju Pinnick sack: How FIFA fit handle Nigeria if true true goment force NFF presido to resign2nd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Bread wey dem garnish wit cockroach don land dinning table4th October 2018 Pastor wey dey give people cockroach chop14th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
My pikin dey between 15 and 16 years.
Dem declare Tuesday public holiday for Kenya to honour am, and di expectation na say ogbonge crowd go turn-up for di ceremony for Nyayo National Stadium.
As pesin wey be "public figure" for Norway, wit two TV shows and one podcast - and almost 500,000 Instagram followers - she say pipo begin comment about di surgery immediately.
"At dis time, there is no known threat to public safety," FBI tell CNN for one statement on Saturday.
Summary Di three storey building collapse on Wednesday for Itafaji area of Lagos Island.
Areruya don win race sotei space no go deh for write but de short tori na say e win de Gabon, cycling race-Amissa Bongo for January.
Im say na di land section of dat unit na im gbab di 16 trucks but dia water section dey always attack di bunkering pipo almost evri day for di creeks and dem dey try to crush all dis illegal operations.
DP - Peter Obi: We no dey under pressure to replace Atiku running mate - PDP 15 October 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Peter Obi na former govnor of Anambra State People's Democratic Party wey be main opposition party for Nigeria, say nobodi dey put dem under pressure to replace Peter Obi as running mate of dia presidential candidate Alhaji Atiku Abubakar.
Dey also complain say parents gats dey wit di pupils or students when di teachers dey teach.
Full list of nominees for 2020 GRAMMY Awards Mr Eazi, Burna Boy dey go Coachella 1) Burna Boy nomination for Best World Music Album Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na Burna Boy first nomination E no dey like shock to Nigerians wen dem nominate di Nigeria Afrobreat sensation Burna Boy among di nominees wey dey di 84 categories of di award wey be di biggest music award for di world.
Nigeria Labour Congress enta road protest new minimum wage mata Di goment on Tuesday agree to send di bill wey go make di 30k minimum wage to become law to National Assembly on January 23 for meeting wey happun between 1p.m.
Premium Times claim say dem chook eye inside di NYSC certificate mata for months before dem conclude say tru-tru na fake.
According to Fatima, di real rape she suffer for di hand of her step-father start from wen she be seven till she clock 14.
Dis na pipo wey I know and dem dey help me sometimes so na just to help dem."
Three months don pass now since President Andry Rajoelina of Madagascar declare say im get Covid-19 cure.
Dem free one of di seminarians after ten days with serious wunjure .
Find popular building Wia dis foto come from, Ade Marquis Wetin we call dis foto, Navigating a new city becomes less daunting if you recognise its skyline Try find popular building wey tanda pass for di area and focus your mind.
"for di end of di shift, wen we take off di suits, we go find out say our clothes dey completely wet with sweat, our forehead, nose, neck and face go dey with deep marks because of di tight masks and sometimes even cuts."
Another thing we de for inside dis tori Pastor Biodun Fatoyinbo bone panel wey dey investigate rape accuse22nd August 2019 Busola Dakolo UK Guardian interview: 'I no sign petition to change my rape case against COZA Pastor Biodun Fatoyinbo'7th August 2019 COZA: Nigeria Police tok why dem invite Busola and Timi Dakolo21st July 2019 CAN on COZA: Why #ChurchToo cancel fresh protest ontop Biodun Fatoyinbo17th July 2019 Coza: CAN deny solidarity visit to Pastor Biodun Fatoyinbo16th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"We go like to remind Nigerians say where UK use ear hear anything like dat, e fit get consequence for di pipo wey involve including qualification to travel go Uk."
Nigeria Justice Minister Abubakar Malami na im talk dis one.
Two oda staff of di school wey die na dia engineer and security man.
Another thing we de for inside dis tori Why Nigeria dey introduce 2nd dose of Measles vaccine6th November 2019 Cameroon don give e self 120 days for finish wit polio13th June 2019 Video, 'Polio no fit stop my ginger'20th March 2018 Polio: Nigeria dey prepare for WHO to declare am free21st July 2019 Video, Polio: Adamu Misa dey live with constant regret afta him decison31st October 2019 World disability day: 'To jump and shake my body na im hungry me pass'3rd December 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Nigeria tax: Why di goment dey struggle to meet dem target?9th September 2019 'Palava dey front as Nigeria goment income dey fail'3rd September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Di Nigeria president say di spend moni plan of 2019 na $60 dollar per barrel im goment hope say Nigeria fit sell crude oil wit 2.3 million barrels daily production to raise moni for di budget.
Di documents include di medical report, autopsy report, photographs of di Late Chima Ikwunado both wen im dey alive and wen im don die and di photographs of di four victims wey show dia injury.
Another thing we de for inside dis tori Bleach, lizard poo and oda dangerous tins pipo dey use to get high17th May 2018 Why Nigeria lawmakers dey torchlight medicine wey get 'body parts' from China26th October 2018 Nafdac say fruits and veggies wey dem use chemical ripe boku for market21st July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Oil spills: How pollution spoil Sombrero River for Agba Ndele
"Bar and shop dem di sell well na for evening taim before midnight, and when we get for close early e di worry business but dis taim e still good say governor extend de taim for 9:00pm", e add.
Wia dis foto come from, Rotimi Akeredolu/FACEBOOK Wetin we call dis foto, Govnor Rotimi Akeredolu receive delegation of pipo wey conribute money for am to buy nomination form Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Davido say im fiancée test positive for Covid-1927th March 2020 PSquare Peter Okoye share how coronavirus infect am, im wife, family for Instagram video and how e affect di Nigerian musician Zoom show27th June 2020 Okezie Ikpeazu, Ifeanyi Okowa, Rotima Akeredolu, oda Nigeria Governors wey catch Coronavirus and how dia health dey now4th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Five tips from di world best teacher on how to teach your pikin for house Places wia schools don reopen and how dem dey keep children safe from COVID-19 Schools re-open for only final year students Final year students for JSS, SHS and University go fit go school so say dem go finish dema year of study from June 15, 2020.
Tins hot pass for 1947 wen Ransome-Kuti tok no gree pay her own tax so dem arrest and cari am go court, thousands of women follow am go di courthouse.
She add say oda African kontris don dey really patient wit South Africa and say dis na di right time for African Union to find lasting solution to wetin dey happun for di kontri.
Another thing we de for inside dis tori Kenya restaurant shame woman wey wan give pikin breast11th May 2018 You go give your pickin another woman breast milk?7th December 2017 Video, Sexual harassment dey Africa too18th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund.
Akwa Ibom State Assembly gbege na part of 'war saw war' threat against us - Govnor "New police officer no dey earn up to N36,000 ($100) for Nigeria, na im make some officers dey corrupt," im tok.
Corps member wey dey serve for Channels TV die for Shiite protest Deputy Commissioner of Police die for Shiite clash Di Shiite members don promise to continue dia protest till gofment listen to dem but Adesina say di group suppose exercise patience to see di case through.
So, wetin go happun be say di new code go download for background, if di phone get di automatically update setting.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nike never release Super Eagles Jersey, but e dey sell wella Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Congo: E end for draw28th May 2018 0:55 Video, Super Eagles jersey wey everibodi wan buy, Duration 0,5528th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di bill wey don pass second reading na to amend di Electric Power Reform act wey already dey ground.
Camry 1995 - 'Orobo' Orobo na di Pidgin word for pesin wey fat.
Woman wey sell fake pregnancy medicine go spend five years for prison
For most of di civil servants wey dey work for di capital yearly rents dey as high as $15,000 and dis dey too expensive.
For dia plan, de commission wit support from United Nations Development Programme, UNDP deh go build bridges, school, hospitals, market, houses, farms and some personal doki dem.
Skip Twitter post, 2 So shocking .
Cameroon political leader Kah Walla say 30 policemen don surround her house 'Dis na unfornate incident wey happun, but e happun for one isolated place for Douala and di goment no kill or wound anybodi wey dem arrest, as pipo bin dey expect'.
Another thing we de for inside dis tori Amotekun: Federal goment say di operation dey illegal14th January 2020 Nigeria go witdraw military from parts of di kontri30th December 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori COZA: 'I never rape anybody for my life' - Pastor Fatoyinbo28th June 2019 We dey record like 120 rape cases every month for Port Harcourt - Doctors without borders27th June 2019 Beauty queen wey Gambia ex-President Jammeh 'rape'26th June 2019 Boko Haram: Cameroon defence minister explain weti happen for Darak12th June 2019 Muhammadu Buhari goment deny accuse say im dey oppress Nigerian Christians27th June 2019 Boko Haram Darak killings: Flag fly halfway as Cameroon craiy die for 17 soldiers21st June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"I wan use dis opportunity after consulting our chairmo President Muhammadu Issoufou to appoint you (President Jonathan) as special envoy to help di problem wey dey happun for Mali."
Di two teams go face each for quarterfinal for Champions league on Tuesday 3, April 2018.
oronavirus lockdown: Double wahala for Abule Ado fire victims Damilola Banjo Broadcast Journalist, Pidgin Service, Lagos 3 April 2020 Small group of pipo wey dey live for Abule Ado, Lagos, Southwest Nigeria, siddon in front of pile of stones wey be dia houses before.
Dogonyaro Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na mostly for northern Nigeria you go find Dogonyaro Dis na plant wey dey popular for di northern part of Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 election: ‘We still fit give Ambode Lagos govnorship ticket’ - PDP29th October 2018 Sanwo-Olu say na APC party go respond to Govnor Ambode wey call am '19 man'30th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis na some di tins wey di BBC life expectancy calculator don torchlight.
Den dis lawmakers go elect president.
Another thing we de for inside dis tori Buhari three years don bring suffer-suffer for Nigerians - Catholic Bishops8th February 2018 Atiku go crash price of fuel wen im enta office - PDP1st November 2018 Peter Obi: Atiku Abubakar don choose who go follow am run race for Nigeria presidency12th October 2018 Nigeria 2019 election: Atiku supporters sara for Sokoto as PDP presidential candidate launch campaign3rd December 2018 Peter Obi: We no dey under pressure to replace Atiku running mate - PDP15th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
uhari - Na magomago pursue me comot as military leader - Buhari 16 May 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Buhari for 2007 wen im run to be Nigeria president President Muhammadu Buhari say na magomago and wuruwuru pursue am for office wen im be Nigeria military head of state and also put am for prison for three years.
End of Facebook post, 1 Acting Director of Public Affairs Sylvia Annoh talk for statement inside say "all qualified Senior High School students wey chop 18 and above for try present dema body for at these registration centres within dema schools with either dema passport or Ghana Identification Card."
E talk dis one inside statement wey im bring out for Maiduguri, Borno state.
Priyanka tok ontop Instagram say one of di most special tin wey dia relationship give dem na di coming togeda of dia cultures wey make di planning of dia wedding sometin wey sweet.
WAEC: President Buhari campaigner Festus Keyamo say 'You no need di certificate to be Nigeria Presido' 15 April 2019 Wia dis foto come from, BashirAhmadd Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari WAEC certificate wey neva appear until November 2018 wen West African Examination Council (WAEC) give am di 'Attestation of Results' ahead of di 2019 election.
Di RCCG General Overseer also prophesy say goment go change hands around di world.
Article 199 of Ghana in 1992 constitution dey talk retiring age for public officer be sixty years, but Martin Amidu chop 66 years so he be unqualified.
"I believe say dem be professionals, and anybody wey care about di Liberia Football Association go see reason and sense for wetin we do" im explain.
Afta di announcement, BBC Pidgin visit Aminu Kano International airport for Kano, di security wey dey dia no plenti and di ones wey dey dia no look like pipo wey dey on a special mission.
Another 200 Sudanese from Darfur also been get humanitarian status.
"Di movie I do dis year wey I play major role go comot later dis year".
Exchanges reportedlystarted around https://t.co/E1T46IK4Ho this moment,I can't independently confirm this info or specify antagonists.— ELIE SMITH (@eliesmith) February 3, 2018 End of Twitter post, 1 Tori be say last week, shooting bi dey for Mbingo and deh kill two paramilitary officers; for de same day one oda officer and one civilian too die.
Onunu na ripe plantain and yam wey dem boil, pound together with palm oil and fresh fish sauce or pepper soup, and Kalio say, "dis and oda food dey to make pipo know say Port Harcourt na di true food capital for Nigeria."