text stringlengths 21 14k |
|---|
“If you wan be very good mechanic today, you gat to dey read, you gat to do research, or else you go spoil pipo motor well well.” Na so im tok. |
"Na for broad day light e happun," im tok. |
OZA: Pastor Biodun Fatoyinbo don step down from pulpit 1 July 2019 Wia dis foto come from, @biodunfatoyinbo Wetin we call dis foto, Pastor Biodun Fatoyinbo go take leave of absence from pulpit Oga Biodun Fatoyinbo, wey be di Senior pastor of di Commonwealth of Zion Assembly (COZA) don announce say e go step down from p... |
Before now, na Boko Haram na im sabi claim say na dem do most of di kain attack for Yobe. |
"Even if di agreement no dey we go work in dis direction becos na for di interest of di kontri," e tok. |
Clearly our tax are not being put to good use.— OG (@Alakunrin_OG) August 15, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 I would suggest that before such fee is being charged, adequate amenities/infrastructure is in place that way, we wont complain. |
For 2009, im drop im first studio album wey im call Mushin to Mohits wey sabi pipo say na one of di best Nigerian studio album of all time. |
According to WAEC, you go need: Letter of Application Police report for di certificate Photocopy of di certificate Two recent passport picture of di candidate Administrative fee of 20,000 naira Dem tok for dia social media say di certificate go get di recent picture wey you use take apply for di attestation. |
Na motorcycle riders dem bin full pass for di people wey dey rush go dia go collect fuel. |
16 July 2019 Producer: Andrew Gift Pidgin language get different types and sounds according to language professors wey meet for Ibadan south west Nigeria to discuss future of di language. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari neva forget say Abuja no vote am for 2019 election5th June 2019 Justice Zainab Bulkachuwa don comot as head of Nigeria Presidential Election Tribunal22nd May 2019 Presidential Election Tribunal don begin sitting for Atiku petition against Buhari8th May 2019 Atiku na from C... |
DSS say di video na fake. |
Check if di hand sanitizer get NAFDAC number, if e no get na fake. |
Skip Twitter post, 1 Congrats to two of our all-time favorite redditors who just welcomed a new baby Snoo into their family: u/Kn0thing and u/serenawilliams! |
Another thing we de for inside dis tori Fresh FM: Yinka Ayefele say na politics make Oyo State goment destroy im building Goment bin give di popular Nigerian musician three days to clear comot from im own building and im say na because of politics.19th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law w... |
Im supporters hail am well-well wen im enta di building. |
Di authors of di study, wey appear for American Proceedings of di National Academy of Sciences journal, conclude say di way mama dey response to dia pickin cry na automatic and no be wetin dey go school to learn. |
Then power (electricity) must dey, because apart from Abuja, Lagos and Port-Harcourt wey dem say people get money to spend - di other parts of Nigeria dey very poor." |
Russia Ambassador to Nigeria, Alexey Shebarshin, bin do meeting wit di Minister of Health, Osagie Ehanire, wen im visit di ministry for Abuja. |
Lawmaker wey carry pikin go parliament cause commotion afta dem kick her out Mess wey smell bad-bad make lawmakers begin accuse each oda "E get one annoying tin wey pipo dey always ignore and dis na di level of messing inside aeroplane... |
leaching dey scata bladder, kidney and e fit kill 14 August 2018 Wia dis foto come from, MATTEO FRASCHINI KOFFI/AFP Wetin we call dis foto, Shopkeeper Ruth Dossouvi dey rub bleaching cream for her shop in Lome, Togo for June 29, 2018. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: I bin warn Buhari on top Maina - Head of Service31st October 2017 Nigeria: Lawmakers wan investigate NNPC5th October 2017 Nigeria: Wetin 5,222 megawatts electric fit do?28th December 2017 Nigeria: Who employ Abdulrasheed Maina?24th October 2017 Nigeria: President Buhari ... |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram May success and prosperity not be a “once upon a time” story in your life... . |
Di NOSDRA Head say from dia statistics, e be like say dem get small drop for di spills as dem see over 40 for June and about 17 for July, di record still dey go on for August. |
'I no ever tok say she dey support gays' She begin tink of modelling career afta she do one fashion show for St. |
Jacob Zuma protest: Yawa don gas between groups 5 February 2018 Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Fight happen during protest against President Jacob Zuma. |
Kenya Landslide: 30 families no get house again More than 200 die for Congo landslide President Uhuru Kenyatta tok for statement say im "heartfelt condolences" dey with di relatives and friends of di victims dem. |
Di plan go also include how to make di anti venom cheap but still work well for many poor kontris plus training of health workers on how to handle pipo wit snakebite. |
"Secondly some bad elements fit take advantage of di protest to do wetin dem want wey no go good and you know say dis na election period so care has to be taken." |
Transparency International: Nigeria Presidency dey vex 24 February 2018 Wia dis foto come from, SUNDAY AGHAEZE @2017/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, President Buhari bin campaign say im wan fight corruption matter for Nigeria Nigeria dia President office dey vex ontop di latest report from Transparency Interna... |
Di wife Kiranjit Ahluwalia bin dey in serious pains sotay she no fit sleep. |
"We dey di peak of farming season, but becos of fear of attack dem don run leave dia farms wey be dia major source of food and income. |
Sake of all di publicity wey di drug get as possible treatment, di demand for dem don increase well-well for di world. |
See di tributes - Tolulupe Arotile: Death of Nigerian first female combat helicopter pilot - See di tributes Fiona Equere 15 July 2020 Wia dis foto come from, Other "Di officer (Tolulupe Arotile) short life for earth impact di nation (Nigeria) especially for peace and security." |
Graduate don sue Oxford to pay am £1m for dull teaching You no need visa to study for Oxford and Cambridge Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Siddique bin study Modern Hitory for University of Oxford Oxford University accept say dem bin no get plenty teaching staff for Michaelmas (Autumn) Term for 19... |
Dem also check 230 documents, including medical records and reports by di security forces. |
Di voting process According to di Independent National Electoral Commission (INEC), polling stations go open for accreditation and voting go start from 8am to 2pm. |
Arafat day: Why e dey important for Muslims 10 August 2019 New Informate 30 July 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Muslims dey pray for Mount Arafat on August 20 2018 Di day of Arafat fall on di 9th day of di Islamic calendar wey dem dey call Dhul-Hajjah, wey be di second day of hajj. |
You fit like to read dis beta tori dem: Abandon sick student of KNUST SHS die sake of Covid-19 fear - See what we know so far See wetin hapun for Lagos local airport as flights resume today - Fotos One in evri 100 pipo get bipolar disorder - Dis na wetin you need know about dis mental health condition After EFCC chairm... |
Video journalist: Dan Ikpoyi Another thing we de for inside dis tori 1:01 Video, Super Falcons no dey go next year Women World Cup to show face - Onome Ebi, Duration 1,012nd December 2018 AWCON 2018 final: Nigeria Super Falcons beat South Africa Banyana Banyana to carri di cup1st December 2018 AWCON 2018 final: Super F... |
But police cari di migrants give ''Jungelers'' - wey be killer squad wey dey torture and kill enemies of Lieutenant Jammeh since he gbab power for 22 July 1994 and dey follow only im order. |
Hotpot na correct food for China and even for some parts of Asia. |
According to Cameroon government talk talk person Issa Tchiroma Bakary, dem bin arrest Patrice because im threaten President Paul Biya. |
Another thing we de for inside dis tori Why Chimamanda Adichie been yab French Journalist wey wan know if Nigeria get bookshop28th January 2018 Queen Amina of Zazzau: Di first powerful Nigerian woman13th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey do... |
This Sex tape of Akuapem Poloo will also pass pic.twitter.com/Te9qg5V7G6— Spintex StoneGad (@IkeDeModel) September 14, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 So this woman had Akuapem Poloo's sex tape and she couldn't sit her down to advice her buh rather came online to talk about it. |
Nigeria army use Trump video to defend why dem shoot Shia protesters Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no pure - Police Di Commission also tok say dem like as di Nigeria goment tok say dem go investigate di mata an tell dem say make em quick-quick bring any security official wey no do wetin law tok come just... |
She say: ''Our constitution [1996] talk say, di same day dem confam who win di election, dem fit swear am in sharpaly.'' |
Wetin go happen if Puigdemont block ear? |
A++++++++— (@GbemiEreku) December 10, 2018 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 I watched Simi's Live performance from the beginning to the end here . |
As UK Prime Minister, she say shame catch am say those laws from her kontri don encourage odas into discrimination, violence and even death. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Cameroon separatists 'bomb' military moto for Kembong30th November 2018 Explosions don nack Bamenda for Cameroon13th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innov... |
"@naomiosaka on Kobe Bryant's belief in her pic.twitter.com/g0T9DwY9Ve— US Open Tennis (@usopen) September 13, 2020 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Naomi Osaka/Twitter Wetin we call dis foto, Moments afta "Naomi Osaka defeat Victoria Azarenka" Wia dis foto come from, Naomi Osaka/Twitter Wia dis foto com... |
Most of di top sports men for world dey collect plenty money pass di top sports women. |
Dis na di first time for di history of di company wey dem go do drink wey alcohol dey inside. |
New food fit chase corn comot? |
Na di first film wey dem go produce wey black actor go play as di main hero. |
Na on November 10 2016 dem first appoint Onnoghen as acting Chief Justice of Nigeria before dem confam am March 7 2017. |
dis na according to di report. |
"Kidd na one of di amazing pipo for dis world, he dey very very amazing. |
olice - Secondary School in Port Harcourt: Student use dead policeman weapon cause panic for PH school - Police 26 May 2019 Wia dis foto come from, Twitter Police on Sunday say one video wey dey trend on social media about teargas for one secondary school inside Port Harcourt no be terrorist attack by cultist against s... |
E be natural tin sey Islamic leaders go give to charity, but en supporters say de scale of en work dey stands out. |
Agains dis point na for dis debate im go do am. |
Another thing we de for inside dis tori Hope Uzodinma: See important tins you need to know about di govnor of Imo state15th January 2020 Emeka Ihedioha: Tins you need to know about di govnor wey supreme court sack14th January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration po... |
Pipo no understand wetin im tok and dem no wan understand." |
rnie Sanders presidency: Nigerians accuse CNN of 'double standards' for dema old men report 20 February 2019 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Oga Sanders bin follow Hilary Clinton drag dia party ticket but im no win Nigerians for social media dey accuse American broadcaster, CNN say dem get 'double s... |
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls kidnap: All di things you suppose know23rd March 2018 Nigeria: Dapchi Girls don go Abuja22nd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste ... |
We recover 14 from Nembe, three from Sagbama, two from Southern Ijaw and three from Yenegoa" na so e tok. |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Di Nigerian state wey say na dem get twins pass for West Africa13th October 2018 Nigeria: Join-join twin don survive operation13th February 2018 Video, IVF: Wetin I cari eye see five times I do IVF to get pikin31st August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immed... |
Commonwealth office bi contact am for represent Cameroon, dey partner am with Tanzania so e work with de two culture dem, Kibonen Nfi, tok how e design enter Buckingham Palace. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Tiwa Savage still shall tink about her fans even though she dey para on top wetin happun. |
"Im memory go live on inside my heart forever." |
Di standards wey we get before na im we still dey follow. |
Before Cameroon hold legislative and council elections for number 9 day for February, violence increase for Anglophone regions. |
E turn am into one big Labour camp, and dem make plenti money from di rubber trade. |
‘Na from small pikin I don dey hear di history of my life’ Although Rivers State goment neva respond to di mata wen contact dem, di state goment under Govnor Nyesom Wike don build Port Harcourt Pleasure Park with many shows wey don showcase local artistes and and build di ogbonge Rex Lawson Cultural Centre to take sup... |
French paper Jeune Afrique say de free Maurice Kamto afta strong discussion, but e no bi clear weti deh gree. |
Im even attend di swearing-in ceremony this January. |
Goment don promise to helep pipo wey flood don affect Flood don killi killi 100 pipo for Nigeria and di wahala never finish Goment dey build di dam to increase electricity generation for di kontri as di dam suppose contribute about 700 mega watts to di national grid. |
See im next reply for dis Facebook video: Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Dem go tie pipo with rope before dem kill dem. |
But still, na she hold mouth afta plenti modelling work and begin dey act for "Kada River". |
According to di tori, di lady scream wen di male passenger first molest her and di pipo inside di bus tok say she dey overreact and even at dat, one soldier for road tell her to keep quiet wen she report di incident, so she no get any oda choice than to video wetin dey happun. |
Tori people dey quote some family members say di 65-year-old former prime minister wey dem dey treat for colon cancer dey suffer from lack of energy, weight loss and muscle thinning. |
Another thing we de for inside dis tori Jeffrey Epstein: Di millionaire dem accuse of sex trafficking don die10th August 2019 Sex Abuse: Rivers court sentence man wey rape eight years old to six years for prison9th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28... |
Di result also mean say Henry neva win any game in 5 matches. |
"We don dey hear prepare to resume since," Dr Owolabi tell BBC Pidgin. |
We give goment up to 60 days and dem no do anytin. |
Falana and Musa no be di first to send message give Buhari dis period, Inside im letter on Monday, July 15, 2019, Obasanjo ask President Buhari to take sharp-sharp action against di increasing cases of kidnapping, banditry, and killings wey im blame on Fulani herdsmen. |
Marites Fortaliza enta di lift on Friday for Manhattan wey investment banker Warren Stephens get. |
Another thing we de for inside dis tori UN 2018 Human Development Index: Ghana, Cameroon beta pass Nigeria15th September 2018 Wetin United Nations General Assembly be?19th September 2017 Presidential Election Tribunal don begin sitting for Atiku petition against Buhari8th May 2019 South African Elections: Wetin e mean ... |
Di rights group also tell di goment to provide correct and quick-quick medical care to 15 odas wey need treatment because of di gunshot wound wey fit end dia lives. |
Dis kana action weh e surprise UNHCR di put hundreds for refugees for danger, UN High Commissioner for refugees tok. |
Dem dey pursue dem comot from market. |
Another thing we de for inside dis tori 1:04 Video, 'How cancer make me cut my breast' - 24-yr-old lady, Duration 1,04 See how wetin suppose kill dis woman, make her get new way of living.20th December 2017. |
And women wey do abortion go send maximum four-years for prison - if no be medical emergency or rape. |
Di research pipo say wen e compare di antiretroviral therapy wey dem dey take everiday, di antibodies for HIV dey last long pass for di body and e beta well well for HIV management and e show say e dey possible to treat HIV without taking medicine everyday. |
Aside from di fact say di main actors inside di movie no popular like dat, e prove say young feemakers no need plenti moni to make feem wey fit blow. |
remier League: VAR, Man City, Liverpool, Arsenal and oda tins we learn from di opening weekend 13 August 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Pipo no dey too mention Chelsea name to win Premier League, but dem start di new season wit away win Afta months without di gbigbigbi wey club football de... |
To think Atiku is in thesame age bracket with Buhari that couldn’t bear questions properly. |
52 years old Kelly fit spend 70 years for prison if dem find am guilty, but im don plead not guilty to all di charges. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.