text stringlengths 21 14k |
|---|
Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect pass from di striker hammer in di second goal. |
Lagos State wan hire 2200 teachers for primary and secondary schools 3 August 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Akinwunmi Ambode Governor Lagos State Lagos State Govnor Akinwunmi Ambode don give greenlight to employ 1200 teachers for Junior and Senior Secondary schools for di south west state. |
Di medicine no go reach west Africa until World Health Organisation and other people wey dia work na to control drugs check say, di wahala wey e fit cause people wey go use am no go pass di sickness wey e suppose cure. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Health workers How dem dey manage di Ebola epidemic Quick and well coordinated response to disease dey epp contain am and reduce di number of infections or infected pesins wey fit die from di disease. |
Na Singapore passport get power pass for world |
You read di tori wey dey under? |
"Some HMO good and dem di pay di hospitals but odas no good and e no good make im generalise like dat," im tok. |
Another thing we de for inside dis tori Liberia: President George Weah don give im kontri highest award to Arsène Wenger21st August 2018 Liberia: No $3.9M budget for Senate Election19th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Chicago police tell BBC say one 21-year-old man bin suffer one medical emergency around 02:00 local time (09:00 Nigerian Time) and dem take am to hospital, where dem announce say im don die. |
Skip Twitter post, 1 President Buhari's strengths remain security and anti-corruption. |
Di feem wey dey show for Netflix now, na di first-ever entry from di African kontri. |
Another thing we de for inside dis tori DR Congo don block Internet because of protest21st January 2018 DR Congo people protest over expensive passport20th September 2017 DR Congo: Flood don kill 10 people20th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you39 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
@fireboydml pic.twitter.com/g3yvVCM2Es— joro ja joro (@wetwizkid) November 29, 2019 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Fireboy Laughter, Tears and Goosebumps album is a beautiful album Fireboy pulled this off without a single feature, this is a huge feet for a new artist that started popping late last year. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Anglophone people don begin carry gun?10th November 2017 Wetin dey vex people for Southern Cameroun31st August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you27 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Oshiomole collect warning from court to stop to dey parade as APC national chairman4th March 2020 APC National Chairman Adams Oshiomhole don chop suspension13th November 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Im foundation bin announce im death on Saturday afta short sickness. |
For 1999, she become di Minister of State for science and technology during di time of former president, Olusegun Obasanjo. |
Police commissioner for di state, Ali Janga, tell BBC say, say dem raid di building wey dey for Rigasa area for Kaduna city on Thursday afta dem get informate. |
As player for di club im win two FA Cups titles. |
Another thing we de for inside dis tori Moral Instruction: Police, Politics, Fela & Religion na wetin hot inside Falz nine-track album15th January 2019 Pope admit say priests dey abuse nuns and use dem for sex slavery6th February 2019 Ash Wednesday: Three tins wey you fit no sabi about di day6th March 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Sunday Kpaama wey be keke driver say although pesin go fit use di product for lister generator, but e go dey bring out smoke, while Monday George anoda Port Harcourt resident say some pipo dey mix beta fuel and kpofire fuel but na di motor engine go hear am and you go spend more money at di end of di day. |
Use Water For some pikin if water touch dem, dia bodi go dey on attention sharp-sharp. |
PSG still talk say, ''Paris Saint Germain and Neymar Jr. follow the law and rule as e dey, and the strong head of Barcelona dey pain us." |
Who be Yaa-Naa Abubakari Mahama II Dem born di new Ya-Naa 1939 for Yendi, he be di second child of Queen Duhili Ayishetu, daughter of Kulunkpe-Naa Abukari. |
"E no be anytin for anybody to start to dey go about and make fake stories about,". |
IGP Abubakar (left) President Buhari (center) IGP Idris, retired (right) Who be AIG Abubakar Adamu Mohammed Nigeria Acting Inspector General of Police, Mohammed Abubakar Adamu come from Lafia, Nasarawa State for north-central Nigeria. |
MOBO Awards 2017: Wizkid and Davido win big Some of dis collabos na: 1. |
Skip Twitter post, 3 Alex Iwobi pic.twitter.com/Atcc2CEv4B— Kung Lao (@dush_nyao) October 27, 2018 End of Twitter post, 3 Of course many of im fans follow hail am for Twitter to mark di occasion. |
"Di only time you fit say I play godfather-like role na for 2015. |
Wen you dey talk about women involvement in politics for Nigeria, Kema Chike name dey always surface for di top of di list sake of di ogbonge role wey she dey play for her political party. |
"Dem come dey argue say we back date wen dem see di date. |
ameroon don begin announce presidential election results 22 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Cameroon constitutional council don begin announce di presidential election results region-by-region. |
Na dis one fit be di reason why di Spanish champions sign players like Antoine Griezmann and Frenkie de Jong to help dem achieve dat target dis year even though dem miss out for di signing of Neymar. |
Zambia na one of di kontris wey dey collect di largest per-capita US aid, as dem dey receive about $500m evri year. |
Odas too tweet di same tin Skip Twitter post, 4 Some animals are more equal than others. |
List of items wey CBN no go give importers foreign currency to bring come Nigeria Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Rice production has increased but farmers cannot meet all the demand For 2015, di Central Bank of Nigeria bring out long list of items wey dem no go give di foreign currency to import enta di kontri and dis policy na to encourage local production of dis items. |
ort Harcourt hotel serial killing trial: ‘David West register as military man with false name’ 9 December 2019 All di hotel managers wia dem kill some girls for Port Harcourt don enta court on Monday to testify. |
Mikel wey also play for Chelsea tok say: "We all be one and equal. |
uhari - Nigeria no regret fight apartheid inside South Africa - Buhari 2 February 2018 Wia dis foto come from, Twitter - @BashirAhmaad Wetin we call dis foto, Nigeria change ogbonge oil company BP name to AP on top di fight against apartheid President Muhammadu Buhari say Nigeria no get regret say dem join bodi fight apartheid inside South Africa. |
"E come togeda because of plenti different pipo from many different backgrounds." |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Stranded Ghana students for Wuhan receive food from goment3rd March 2020 13:17 Video, Africa Eye: Crime wey dem dey commit against di West African Rosewood, 13,179th March 2020 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 2:44 Video, Traditional womb setting massage: See places wia dem dey practice am to 'help woman get belle', 2,447th May 2020. |
Den eat dis food12th January 2019 NAFDAC dey draw ear give Nigerians say sniper no fit preserve beans, oda food’10th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Kidnapping: Police confam fresh kidnap along Lagos/Ibadan Express way |
OneCoin, Dr. Raju tell pipo for Wembley arena, na di "Bitcoin Killer." |
Governor Rochas Okorocha don give suspected 'Omoku New Year Day killers' amnesty |
E say, Nigeria "vision for intra-Africa trade na for di free movement of 'made in Africa market.'" |
Di outlook for inside di house e no be like how di environment for social media dey burn with di tori of di death of di star pikin. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari: Herdsmen attack go soon stop22nd January 2018 Herdsmen killings: Buhari dey sleep on top bicycle- Wole Soyinka13th February 2018 PDP and APC no go rule Nigeria again - Oby Ezekwesili5th February 2018 Nigeria: Obasanjo don launch 'Coalition for Nigeria Movement' inside Ogun State1st February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Dubai don launch flying taxi26th September 2017 Parker Solar Probe: NASA delay mission wey go expose some of di Sun secret11th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Tunisia go now face Madagascar, wey rank 108th in di world, on Thursday. |
How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 Africans wey don catch, die or recover from Covid-19 outbreak Wetin you suppose know about Madagascar Madagascar na di fourth largest island for di world after Greenland, New Guinea and Borneo Di kontri get population of ova 26 million pipo according to informate from di World Bank According to di United Nations Office on Drugs and Crime, almost one in 10 Malagasies dey smoke weed Madagascar currency name na Malagasy Ariary and for today market, one Ariary dey equal to $3,827 Di French na dem colonize Madagascar, di kontri gain independence on June 26, 1960 How many coronavirus cases Madagascar get? |
But US ambassador for United Nations, Nikki Haley, talk say di protest dem start just like dat. |
dem dey celebrate dis day on evri first Friday of December. |
One of dem na di African Union meeting on Maritime Security for October 2016. |
Tori be say dem shoot for different places dem including one primary school, Rancho Tehama for northern California. |
And wen dem dry am, e no dey dry well as e dey like potopoto. |
She say now dem wan rush children wey neva enta classroom for di past three months to begin write exam in di next two weeks, di fear alone go destabilize di students. |
End of Facebook post, 5 Some Ghanaians dey propose say make dem even make Amidu Special Prosecutor for life, sake of he proof in body beyond doubt say he go deal with corruption for Ghana. |
Ghana: Two gay students wey chop 'distin,' Amnesty International bore Police over medical exam 5 February 2018 Wia dis foto come from, TONY KARUMBA/AFP/Getty Amnesty International Ghana bore say Police want run medical examination on two male students chop demma 'distin' for Takoradi Technical University (TTU). |
Rabiu Kura wey be eyewitness wen di gbege happun for Niger Street wey be popular street for Kano, tell BBC Pidgin wetin im see. |
She bin pledge her loyalty to am, wen im bin comot di party. |
Di black 'air' people dey breathe for Port Harcourt Also, Sing Foundation also do waka go di Rivers State Goment House Port Harcourt to remind goment to end gas flaring wey dey contribute to di soot palava wey dey worry pipo for Niger Delta. |
Like Abba Kyari, Habu na pesin wey get a lot of experience for intelligence work and hold different positions for dat unit including Technical Intelligence oga for Police Headquarters and Force intelligence Bureau (FIB). |
End of Facebook post, 3 Di sentiments chaw for social media, but one point be say di young generation for Ghana no be very impressed with di development levels for di country. |
Another thing we de for inside dis tori Miss Universe: South Africa don carry di title for di second time27th November 2017 Miss Universe 2018: Catriona Gray from Philippine na she fine pass from Earth reach Jupiter17th December 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
But Brigadier General Texas Chukwu, wey be di talk-talk person for di army don talk say, e no true wetin Danjuma dey talk. |
Gist be say he also be skilful horseman. |
Top five paintings wey Lemma Guya do FESTAC 77: UNESCO wan mark di 40th anniversary Di lawmaker say tourism fit help grow Nigeria economy instead of to dey focus on only oil, come even boost Nigeria Gross Domestic Product (GDP) join. |
Skip Twitter post, 2 @nercng says No tariff raise for poor and vulnerable Nigerians; DisCos directed to embark on mass metering. |
'Boko Haram warn us make we no go back school' - Dapchi girls E also talk say, if di militants return im pickin, e go send am go back school, even as Boko Haram wan dem say make di girls no go school again or dem go come back come kidnap dem again. |
With impact of Covid-19, anoda 2 million fit join di number of out of school children," accordding to wetin Lawal tok. |
Another thing we de for inside dis tori North Korea no fire weapon to celebrate 69th birthday10th September 2017 North Korea: US don announce new sanctions21st September 2017 Japan: 'North Korea no get bright future'6th September 2017 US: 'We fit still follow N Korea talk'17th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wetin we call dis foto, Dis na di things wey you fit do when you dey social media according to di Children Commision for England Dem press down di terms and conditions because of report wey di Commissioner do on "Growing Up Digital". |
Di video wey dem shoot for different locations including Africa, show case di rich culture of Africa, inside am, di American singer do some ppopular dance moves like di 'Akwaaba', 'Gbese' and 'Legwork'. |
Another thing we de for inside dis tori How you fit know pickin wey dem dey do sex abuse4th January 2018 Five cities wey no safe for women16th October 2017 Kenya hospital rape: Mothers wey just born fit be rape victim19th January 2018 Kenya: Student kill six, rape girls for school attack14th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Tori pipoe talk say, di tin wey ginger her na di kain suffer-suffer she and her family don chop from di hand of police sotay dem even carry am go prison one time. |
Di driver bin want drive off but dem stop am come seize im car with everitin inside. |
Di United 2026 join-body of three kontris sweet for eye sake of dia ogbonge stadium, hotels and roads wey dem get and profit dem fit make for di competition. |
We just need to move on." |
Two courts sessions back defence lawyers bin say deh no want lawyers dem weh deh di take side, we 'recuse' judge, and na Court of Appeal di take decision, Barrister Ndong explain for . |
Posted at 13:00 21 September 202013:00 21 September 2020 Final Results of Edo state Governorship Election See who win Edo State Governorship Election 2020, according to official results from Nigeria election office, Independent National Electoral Commission (INEC).Read More next Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
Di video go also teach pipo wey get passion for fruit arts. |
But im also deal wit women rights activists, and put some of dem for trial recently. |
Another thing we de for inside dis tori Israel bar dey give discount to women wey dey 'period' 'Bloody hour' go give women 25% discount when dem dey dia 'period' and also be chance to talk about issues wey dey affect women.29th October 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Pipo dey wonda why ground dey shake gbigbigbi for Abuja, Nigeria capital Wetin be earth tremor and how to dey safe Most of di building wey di tin affect na mud houses and di owners dey count dia losses. |
Di US recently blame Iran for attacks on oil tankers wey dey operate for di region and Iran don announce say dem go soon pass international agreement ontop nuclear programme. |
"Ah take motor-cycle from Tatum kam reach for Kumbo, FCFA 5000, pay motor from kumbo for go reach Bamenda FCFA 10,000". |
Skip Twitter post, 1 Another inferno visited #Bamenda Food Market last night. |
Both di JJC aka SKILLZ di Nigerian born London & Lagos based husband of actress Funke, and di actress hersef go pay 100 thousand naira fine (wey pass $250USD) each after dem appearing for di magistrate court. |
Officials say one six months old baby and anoda small pikin dey among di pipo wey die. |
Oga for Army Public Relations, Brigadier General Texas Chukwu tok say claim wey one Dr Idris Ahmed cari come say senior officers plan wit Boko Haram militants against Nigerian soldiers na fake news. |
Photo credit - Mofe Bamuyiwa pic.twitter.com/onwN1BUdGS— BBNAIJA Lockdown (@OloriSupergal) August 11, 2020 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Kamala Harris believe Biden accusers? |
Police arrest parrot wey dey give drug dealers signal for 'questioning' Pesin wey dey manage di Sanctuary say dem dey try make she no get belle as dem no get wetin to use care for new pikin. |
We go to di old addresses wey dey one of di most expensive areas for Germany. |
Although Martin Amidu be known National Democratic Congress member, some of in party people kick against in nomination sake dem say he go witch hunt them. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon don pursue 100,000 Nigerian refugees - Rights group27th September 2017 Cameroon: We no send 100,000 Nigeria refugees go back28th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Monkeypox disease don enta Cameroon - Health minister18th May 2018 Five ways to better health for 20182nd January 2018 World Mental Health Day: UK don appoint Minister of Suicide prevention10th October 2018 Wetin cholera be?11th September 2017 Zeal Akaraiwai: Di Angel wey dey use secret pay pipo hospital moni21st December 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers45 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
But odas go say dem also miss master-class football from wetin fit be di best football team for Europe. |
China say North Korea suppose follow di order wey United Nations give on top dis matter. |
Pavard add say: "Di ball bounce as e come wia I dey. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.